As you type all these yeye tins now how d tin do you for your head? Terminator, we go dey run 4 u na since na ur tag go wear us rag. We go clap for you ezennmo, amadioha.

Na opportunity wey u mistakenly get and dat chance wey allow you come out LB dey yan like person wey just learn how to tok if not who 4 get your timetable.
I do not have your time, I do not learn anything from you if I should be sincere with you. Your posts are not up to the standards that I can learn from.
Just continue and I pray say dat fly wey dey back you up or wey dey give you highness to com here dey vomit dust cover people eyes go stop, continue men dey watch. E go soon clear you for eye, continue to dey dance alingo.
You support English and PIGIN, since when ur energy dey campaign for both languages?
You are stupid for saying this.
Do not make any disturbance again, go and continue your pidgin posts and let us end this discussion, your plan failed.