In my area for example many anti Bitcoin people has been on my head for a long time, saying that Bitcoin is something that is not worth putting their money into and so, at the slightest thing they laugh at the price of Bitcoin, but in few days now I have seen that most of them has been quiet. As they have seen the recent appreciation in the price of Bitcoin, when I see them I know that they are ignorant when it comes to Bitcoin.
For dis our country I don’t even know we still have anti bitcoin here again. Most of d youths wey Dey dis country Dey desperate to invest in bitcoin, d only thing wey Dey stop them from investing na him be money wey no Dey. Things no really easy for dis country because of d economy situation of the country. D only people wey I know wey fit no like bitcoin na him be older people, and na because say dem no get proper orientation about bitcoin, when dem Dey younger, we have nothing like bitcoin so dem believe in fiat currency.
No matter how low that, the price of Bitcoin may be it will surely bounce back,
Na Wetin plenty people no understand be dis, if bitcoin price Dey low, just Dey make use of d opportunity Dey buy more bitcoin, with time e go bounce back, and u go Dey profits.