Bitcoin Forum
September 14, 2026, 10:32:55 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Why is Taking Loan in Naija Be Like Hell?  (Read 27 times)
Ayebabara (OP)
Member
**
Offline

Activity: 200
Merit: 26

View Profile
Today at 06:57:24 AM
 #1

 I don see say people wey dey take loan for Nigeria dey pass through hell why e be so for this country Called Nigeria, all the times wey I dey hear from people wey take loan, nobody ever dey talk good about them. Loan na wetin man collect to take manage him life and no be say na even thing of joy but then dey because of that one dey stress person life everyday and night. Once you don take loan, peace don comot from your life entirely. But if na other countries, them go reason with you and come get understanding with you so that everything go go well but for Nigeria, even loan for bank na stress, loan app na problem, then borrow from cooperatives, same wahala so na wetin man go do concerning this loan issue for Nigeria?
Livingleged
Full Member
***
Offline

Activity: 308
Merit: 194

View Profile
Today at 07:11:59 AM
 #2

I don see say people wey dey take loan for Nigeria dey pass through hell why e be so for this country Called Nigeria, all the times wey I dey hear from people wey take loan, nobody ever dey talk good about them. Loan na wetin man collect to take manage him life and no be say na even thing of joy but then dey because of that one dey stress person life everyday and night. Once you don take loan, peace don comot from your life entirely. But if na other countries, them go reason with you and come get understanding with you so that everything go go well but for Nigeria, even loan for bank na stress, loan app na problem, then borrow from cooperatives, same wahala so na wetin man go do concerning this loan issue for Nigeria?
First of all if you want take loan, they get terms and conditions for the loan.  Person wey want take the loan suppose read am to see if e go Dey convenient for am. Plenty people wey Dey complain about loan for this country no Dey really read those terms and conditions. They just want collect money go run their things, but understanding the terms to the loan go enable you plan for the repayment properly and you no go enter once chance like many people. Secondly e good make you check the interest rate too, some loan go look sharp but the interest they very high and you fit no realize am immediately until when e reach to payback. Cooperative loan  no too get wahala like that compared to other form of loans no pressure at alll based on wetin I know.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!