Now in a situation where you lose both your phone and your wallet credentials, recovery may become difficult if not impossible. This is where Bitcoin self-custody comes in. In the Bitcoin space, you are responsible for protecting access to your credentials.
Na y we no suppose joke with our seed phrase, we should make sure say we protect am well. If u Dey secure ur seed phrase, make sure say u keep am for place wey be say nobody go fit get access to am. Your seed phrase is not suppose to be stored online, if u Dey keep ur seed phrase, na where interest connection no Dey na him e suppose be. If u wan store am, write am for place like iron steel, that kin thing Dey difficult to destroy. If u write am for paper, e fit tear easily, or if water touch am e fit no clear again, and fire fit easily burn paper, but iron Dey difficult to destroy, and u go just keep am for multiple places.
If u think storing your seed phrase online is better, you are just deceiving yourself, and you endangering yourself, if anybody fit hack where u keep d seed phrase, or dem steal ur phone, ur money don go be that, na why we no suppose carry our wallet security play.