Bitcoin Forum
September 26, 2026, 09:15:44 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: D problem of explaining bitcoin to someone who never used online banking before  (Read 266 times)
DPHOR
Sr. Member
****
Offline

Activity: 854
Merit: 390

View Profile
September 25, 2026, 11:24:49 AM
 #21

At first b4 you teach person something wey concern Bitcoin you go at least check their level of education and exposure just as you talk say person wey never used online banking before. If the person get fast knowledge and understanding then e go better say I give am some resourceful material wey him go dey read to know wetin him dey do, if not him go end up doing plenty mistakes wey go affect am barely, na y e beta make we know the type of person wey we go teach anything wey concerns online and digital currency.

At least I don also see people wey no get knowledge about Bitcoin but some of them continue to dey do research wey help them and if them see say e hard them, then dem go ask questions for the community onto say, as dem no sabi'am people wey get the knowledge go explain'am more better for them, and na through so them fit learn am small small and not be everything you go teach them because learning na process.

███████▄▄███▄███▄
███▄▄████████▌████▄
▄██████████████▐███▌
██▄███████████▌████▌
████████▀███████▐▌█
███████████████▌█▌▐
████████▄████████▐▐
██████████████████▌
███████████████▄██▄
██████████████▀▀▀
█████▀███▀▀▀

█▄▄▄██████▄▄▄███████▄▄▄
████████████████████████████
████▌█████▀███▌█████▀▀███████████▄▄▄▄▄▄▄▄
████▌█████▄███▌█████▄███▐███████████████████▄
▐████████████▀███████▄██████████▀▀▀▀▀▀▀▀████▀
▐████████████▄██▄███████████▌█████████▄████▀
▐█████████▀██████████▌█████████████▄▄████▀
██████████▄█████▀████████▐███▌██▄██████▀
██████████████▀███▐███▌██████████████████████
████▀██████▀▀█████████▌███▀▀▀▀███▀▀▀▀▀▀▀████▌

█████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
 
P R E M I E R   B I T C O I N   C A S I N O   &   S P O R T S B O O K
 
█████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████

█▀▀
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▀▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
98%
RTP

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▀▀█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▀▀▀

█▀▀
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▀▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
HIGH
ODDS

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▀▀█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▀▀▀

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀

███████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
███████████████████████████████

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
▄▄▄▄██
▀▀▀▀▀▀
[/
CryptoHeadlineNews
Legendary
*
Online Online

Activity: 1820
Merit: 1041

Want to run a Signature Campaign? Contac: @Hhampuz

View Profile WWW
September 25, 2026, 08:24:59 PM
 #22

Most times, when we explain bitcoin, we Dey always assume say the person don already understand waiting digital finance be. We Dey always talk about wallets, seed phrases, private keys addresses and transactions as if them Dey very fast to understand. But how you won take explain bitcoin to somebody way never use online banking before.

Imagine someone way only Dey familiar to physical cash. Telling dem to download wallet, write their seed phrase down and send bitcoin to address fit dey somehow to them. For me I think bitcoin education suppose start with   Simple things that people can be able to understand, before you even introduce the technical side of it.
Dis is important becos teaching people how to buy bitcoin without you teaching dem how to protect am fit put dem for risk of losing their money, through scams, and poor wallet management

So if u get the chance to explain bitcoin to any Nigerian way never use online banking before, where you go start from? You go explain the problem way bitcoin solve, or you go teach them how bitcoin wallets Dey operate.
This is 2026 we are currently, and presumably, it is assumed that any adult in this era must have known or used bank for their financial transactions. Or unless you are talking about the elderly, children or people in the typical villages that might not have had an idea about how digital transactions works. And Bitcoin in such category will be a total waste of time trying to teach any adult I this era that do not know how digital transactions works. Because these are the set of people that can easily be lured into falling victim to scam, which make them end up losing their Bitcoin. As for me, I think the first type that such people need to learn first is how digital transactions works, before teaching them about Bitcoin.

█▄
R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  THE #1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄█████
█████████████
█████████████
███▀█████████
▀▄▄██████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
█████████████
▄████████████
██▄██████████
████▄████████
█████████████
█░▀▀█████████
▀▀███████████
█████▄███████
████▀▄▀██████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Sonia_123
Full Member
***
Online Online

Activity: 896
Merit: 202

View Profile
Today at 06:18:39 AM
 #23

To teach person wey nor Sabi or never here about Bitcoin or even if e don hear you go assume sey him never Sabi na the introductory aspect you go start with so that him go fit know and understand wetin you dey talk about na step by step process you nor go rush am so that the person nor go confuse for the teaching because nowadays people nor dey patient to listen to the end ones dem here about Bitcoin, all dem dey after na how to invest make quick money dem dey after so you go put the investment mata for the last, how to get your wallet go come second after introduction because na from your wallet you go dey buy your bitcoin wey you wan invest.

Everybody get their own level of understanding so as you dey teach the person, you don already know him level of understanding na so you go take follow am cos some persons na fast/ slow learner.

The introductory aspect of Bitcoin carries every information wen you need to explain before you go begin go in-depth of other explanations and when you don try your best tell am too make him dey read and make his own findings and research because nor be everything you go fit teach person finish. .
Emjay24
Sr. Member
****
Offline

Activity: 616
Merit: 353

View Profile
Today at 07:08:04 AM
 #24

Most times, when we explain bitcoin, we Dey always assume say the person don already understand waiting digital finance be. We Dey always talk about wallets, seed phrases, private keys addresses and transactions as if them Dey very fast to understand. But how you won take explain bitcoin to somebody way never use online banking before.
Online banking dey so rampant now in Nigeria, unless for pipo wey dey live for very romote places wia technology never reach, else dis one na norm for we country.

Quote
So if u get the chance to explain bitcoin to any Nigerian way never use online banking before, where you go start from? You go explain the problem way bitcoin solve, or you go teach them how bitcoin wallets Dey operate.
Mai broda, I go jump and pass if na old person because de learning curve no be here, dem too dey trust people easily so e dey easier to scam dem and anything wey later go wrong, em no go forgive me. Younger people dey easier to teach technology as dem brain still dey sharp. I go first start to teach am online banking wey em go fit relate to normal cash activities, den when em don understand and dey do am freely, I go introduce bitcoin to am, teach am how em dey operate and most importantly, how to avoid scams.

Dareo
Full Member
***
Offline

Activity: 406
Merit: 186

View Profile
Today at 08:05:51 AM
 #25

Everyone needs to know about Bitcoin, it is not like this. The people you are talking about who have never used online banking may be old age people. Because everyone in the current generation uses mobile phones and mobile banking has become a common thing. In that case, it is very easy to explain to them about Bitcoin technology or seed phrase. But how do you explain to those who have never used a mobile phone in their life? If you explain this, you will be blamed. Because they may invest in some coin without understanding and at the end of the day they will tell you that you helped them get scammed. Instead, I would say let them be as they are and you can think about other things.

B-BossMan
Sr. Member
****
Offline

Activity: 700
Merit: 288

View Profile
Today at 08:18:01 AM
 #26

To teach person wey nor Sabi or never here about Bitcoin or even if e don hear you go assume sey him never Sabi na the introductory aspect you go start with so that him go fit know and understand wetin you dey talk about na step by step process you nor go rush am so that the person nor go confuse for the teaching because nowadays people nor dey patient to listen to the end ones dem here about Bitcoin, all dem dey after na how to invest make quick money dem dey after so you go put the investment mata for the last, how to get your wallet go come second after introduction because na from your wallet you go dey buy your bitcoin wey you wan invest.

Everybody get their own level of understanding so as you dey teach the person, you don already know him level of understanding na so you go take follow am cos some persons na fast/ slow learner.

The introductory aspect of Bitcoin carries every information wen you need to explain before you go begin go in-depth of other explanations and when you don try your best tell am too make him dey read and make his own findings and research because nor be everything you go fit teach person finish. .

But, me don't know things dey happened for some places, if not na only fewer people like 20 percent no go know about bitcoin, plenty polevdo already know bitcoin for this world, so the thing be say, if want introduce person come bitcoin, no stress yourself if that person no get interest to learn am, I just dey like the fact that, plenty people now they easily developed intrest on bitcoin, because they know say na something wey get value, and in they invest on am for long-term period, he go later favou them wella. To me, introducing person come bitcoin side no really hard, but it all depending on how you yourself approach them with talk, don't ever try to convince anyone wey no show intrest, there are people u don't need to suffer yourself on introducing them, like person wey no know anything or use online banking before.

███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
🗲
███    ███████████████████████████████████████

CRYPTO'S MOST REWARDING CASINO

███████████████████████████████████████    ███
██████▄▄██████▄▄
███▄██████████████▄▄
█▄███████████████████▄
███████████████████████
▀███████
████████████████▄
█████████████████████████
███▀███████████████████▀
█████████████████████▀▀
██████▀███████████▀▀
███████████████▀▀
█████████▀██▀▀

█▀▀
█
█
█
█
█
█
█▄▄

▀▀███
███
███
███
███
███
███
▄▄███
█████

███▄▄▄▄███▄
████████████
███████████▀
████████▄
██████████▄
██████▀█████▄
█▀██████▀█████
██████████▀██▀
SmartCharpa
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1302
Merit: 546

View Profile WWW
Today at 09:57:12 AM
 #27

Most times, when we explain bitcoin, we Dey always assume say the person don already understand waiting digital finance be. We Dey always talk about wallets, seed phrases, private keys addresses and transactions as if them Dey very fast to understand. But how you won take explain bitcoin to somebody way never use online banking before.

Imagine someone way only Dey familiar to physical cash. Telling dem to download wallet, write their seed phrase down and send bitcoin to address fit dey somehow to them. For me I think bitcoin education suppose start with   Simple things that people can be able to understand, before you even introduce the technical side of it.
Dis is important becos teaching people how to buy bitcoin without you teaching dem how to protect am fit put dem for risk of losing their money, through scams, and poor wallet management

So if u get the chance to explain bitcoin to any Nigerian way never use online banking before, where you go start from? You go explain the problem way bitcoin solve, or you go teach them how bitcoin wallets Dey operate.

This matter just get as e be. I think maybe na only me don experience this kind of thing before. It’s not like the person is illiterate, but we have many people who are not illiterate, yet they no trust any online bank. They prefer to they see their money eye to eye and use it whenever they can. They believe say anything that make them keep money for bank, they will either pay for POS charges or they fit get scam at any time, so how these people fit invest in something like Bitcoin?

Bitcoin invest is not for the weak, you fit teach person Bitcoin, make you come dey regret why you introduced them to Bitcoin. Because any small changes in market, they will rush to ask questions, if you mistakenly introduced someone who is not educated enough to Bitcoin, they will suffer you. They will only concern about the profits.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄
▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄
▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
█░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
█▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
████████████░███████▀▄▀
████████████░██▀▄▄▄▄▀
████████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████▀
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
NewRevelation
Full Member
***
Offline

Activity: 364
Merit: 155

Campaign manager? Hhampuz all the way..

View Profile
Today at 10:32:55 AM
 #28

Most times, when we explain bitcoin, we Dey always assume say the person don already understand waiting digital finance be. We Dey always talk about wallets, seed phrases, private keys addresses and transactions as if them Dey very fast to understand. But how you won take explain bitcoin to somebody way never use online banking before.

Imagine someone way only Dey familiar to physical cash. Telling dem to download wallet, write their seed phrase down and send bitcoin to address fit dey somehow to them. For me I think bitcoin education suppose start with   Simple things that people can be able to understand, before you even introduce the technical side of it.
Dis is important becos teaching people how to buy bitcoin without you teaching dem how to protect am fit put dem for risk of losing their money, through scams, and poor wallet management

So if u get the chance to explain bitcoin to any Nigerian way never use online banking before, where you go start from? You go explain the problem way bitcoin solve, or you go teach them how bitcoin wallets Dey operate.

Very simple. I believe before someone appreciates something, he must see the good sides and the value it brings. So, the first to be done is to explain the value of Bitcoin and it's appreciating power. The new person must know how important Bitcoin us so that he wouldn't see it as not useful or unimportant.

After this is done, then the next is, is he interested to invest and HODL Bitcoin? If he is, then the risk is explained, this will lead him to knowing how best to buy and HODL it properly to ensure ust safety. Inside the safety, wallets and every other thing will be leaned gradually and is left for the person at this point to take decision wether to be part of the process or not. If he eventually comes in, he would also learn better.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!