Bitcoin Forum
October 16, 2026, 06:40:22 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 [4]  All
  Print  
Author Topic: D problem of explaining bitcoin to someone who never used online banking before  (Read 823 times)
Fiasem20
Sr. Member
****
Offline

Activity: 980
Merit: 310

View Profile
October 12, 2026, 06:19:03 PM
 #61

Even people wey dey use online banking platforms e go still dey a bit difficult for them to understand bitcoin fast because bitcoin and online banking platforms no dey operate alike but e sha better pass pesin wey dey only use physical cash.E get the way you go explain bitcoin give newbie you go think say you dey explain topic wey dey tedious dey give small pikin but the easiest way to teach people about bitcoin na to start with basic knowledge like how bitcoin network dey operate,how to set up your wallet then save your private keys/seedphrase safely,them how to buy bitcoin and sell am,not your keys not your coins.Technical knowledge no dey compulsory you fit dey the bitcoin market make you no get the technical knowledge for head.

Tungbulu
Hero Member
*****
Offline

Activity: 938
Merit: 556

For your Graphic design and editing services | DM

View Profile WWW
October 12, 2026, 06:42:01 PM
 #62

Even people wey dey use online banking platforms e go still dey a bit difficult for them to understand bitcoin fast because bitcoin and online banking platforms no dey operate alike but e sha better pass pesin wey dey only use physical cash.E get the way you go explain bitcoin give newbie you go think say you dey explain topic wey dey tedious dey give small pikin but the easiest way to teach people about bitcoin na to start with basic knowledge like how bitcoin network dey operate,how to set up your wallet then save your private keys/seedphrase safely,them how to buy bitcoin and sell am,not your keys not your coins.Technical knowledge no dey compulsory you fit dey the bitcoin market make you no get the technical knowledge for head.
Sometimes e also depend on how you take dey tell them about Bitcoin, some people no sabi teach about Bitcoin, when them see new people wey them supposed take things easy explain am from the basics, them go wan pack everything give them thereby making the whole thing too difficult for them to comprehend. But when you start to tell them with the basic things, like how to buy bitcoin, how to create wallet, how to make sure say them protect their seed phrase, and other basic things, e go give them practical foundation and from there them for dey learn other things add for that one.

Mpamaegbu
Legendary
*
Offline

Activity: 3584
Merit: 1313

Once a man...Twice a child!

View Profile WWW
October 14, 2026, 10:45:37 PM
 #63

...anyone who's interested in something must show willingness first.
Gbam! Na d koko bi dat. Na dat awareness make me stop to dey talk to people about Bitcoin, except those wey dey show genuine interest and dey ask questions to know wetin dem nor sabi. Odawise, dem go just dey waste ur time like sey u dey find referrals from dem.

  jet LA  
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████
██
☘︎
██
██████████
███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
 
 A crypto casino LOL 
 
███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████████
██
⚽︎
██
██████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
   Play Now   
igebotz
Moderator
Legendary
*
Offline

Activity: 2268
Merit: 2479

“What’s good for the goose is good for the gander.

View Profile WWW
October 14, 2026, 11:16:11 PM
 #64

...anyone who's interested in something must show willingness first.
Gbam! Na d koko bi dat. Na dat awareness make me stop to dey talk to people about Bitcoin, except those wey dey show genuine interest and dey ask questions to know wetin dem nor sabi. Odawise, dem go just dey waste ur time like sey u dey find referrals from dem.

The level of harm our celebrities fake memes coins and telegram airdrop don cause our society it'll take a very long time to restore the mind of the average Nigerians how they see crypto in general.

And let's not forget those una advice to buy stablecoins when the Naira was heading to 2k/$1; some bought at 1,700, today it's around 1,380  Grin make them really avoid those people unless they come to you first  Grin

██████████████████████████████████████████████████████████████
████████████
▀▀███████▀████████████████████████████████████████
██████████
▀██▄▄████▄██▐████▀▀███████████▀▀████████████████████
█████████
▌██▐██████▌██████▌█▐█████████████▐███████████████████
█████████
▌█████████▄▄▄██████▀▀▀▀███████▌█████▀████████████████
██████████
▄███▀███████▀▀██████▄██████████▐█▀█▄███▀▀███████████
████████████
▄▄███▀▀██▄▄▄▄██▐███▀██▄█▐█▌██▀█▄██▀██▄▄███████████
████████████████
▄▄███▀██▌███████▄█▌███████▐██▌███▀█▄██████████
██████████
▀███▄███████████▐██▌█▐████████▐██▐████▄██▀██████████
█████████
▌██▄███████████▄████▄████▄██▄██████▀▄█████▄▀█████████
█████████
▌██▀███▀▀███▄█████████████████████▄██▀▀▀▀▀█▄█████████
██████████
▄██████▄▄██████████████████████████▄▄▄▄▄▄███████████
██████████████████████████████████████████████████████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██

 🎰  🎲 ..Play Smarter.. 🏀  ⚽ ..Play Now..
Anayochukwu
Full Member
***
Offline

Activity: 644
Merit: 193

View Profile
October 14, 2026, 11:18:57 PM
 #65

Now there's were I draw the line about who I talk to about Bitcoin and who I don't talk to about Bitcoin,  anyone that doesn't know about online banking and haven't used it before in these century is obviously outdated and doesn't need Bitcoin in their life because it's going to be stressful explaining things to them. Bitcoin is an online investment and bringing someone that isn't familiar with online banking on board is a huge red flag and I no get the time to begin dey explain give am how to use the Internet because these kind person no go know anything wey concern online matter.
Crypto_Timothy
Full Member
***
Offline

Activity: 294
Merit: 229

{★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!}

View Profile
October 14, 2026, 11:19:51 PM
 #66

One thing for sure, who wants to learn about something will not or rather should not stress you but to be frank, all of us at some point did not know about wallets and digital finance, but now we do and teaching is something you can alone do most times if you had the right onboarding yourself, you would know where to start and I think if the person is interested and wants to actually know about this thing then the best route would always be personal research. Tha way, if the person truly wants to learn about Bitcoin, just do basic research will get you familiar with terminologies and different technologies as well for you to explore as your grow.

So yea, even if you didn't get the right onboarding yourself, I still think you can update yourself by learning the right way and they you will see yourself knowing where to start when someone needs is trying to be onboarded but if the person has no interest and value for it now, they would definitely stress you.

Samlucky O
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1176
Merit: 666

The great city of God 🔥

View Profile WWW
October 14, 2026, 11:42:08 PM
 #67

The thing be say this Bitcoin investment no be for everybody, even as we dey Yan am like this, no be everybody wey dey buy they hold as we dey yan. I don encounter that kind people wey be say even if na Bitcoin be the only thing wey fit make Dem rich, Dem no go still invest because Dem no Sabi book. And all of us know say person no fit invest when e no Sabi read. So like this to learn Bitcoin no be by force so no force any body for wetting Dem head no fit carry.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄
▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄
▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
█░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
█▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
████████████░███████▀▄▀
████████████░██▀▄▄▄▄▀
████████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████▀
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Bigjoe33
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 686
Merit: 366

View Profile
October 15, 2026, 07:17:32 AM
 #68

...anyone who's interested in something must show willingness first.
Gbam! Na d koko bi dat. Na dat awareness make me stop to dey talk to people about Bitcoin, except those wey dey show genuine interest and dey ask questions to know wetin dem nor sabi. Odawise, dem go just dey waste ur time like sey u dey find referrals from dem.

The level of harm our celebrities fake memes coins and telegram airdrop don cause our society it'll take a very long time to restore the mind of the average Nigerians how they see crypto in general.

And let's not forget those una advice to buy stablecoins when the Naira was heading to 2k/$1; some bought at 1,700, today it's around 1,380  Grin make them really avoid those people unless they come to you first  Grin

If you dare come talk any nonsense give Dem about investment or Bitcoin, or anything wey look like to put money for online, anything wey u see, make u take am like dat, lol.

Some of them still dey vex well well say the value of dere money don fall, u won com still add on top of there nonsense.  Like me, I no get any time to talk anybody anything about investment. I prefer to dey do my tin alone and quietly. I no want anybody to com dey worry me or accuse me say I dey find favor or won chop there money. Even if you com tell me say u won learn, I no go dey serious with u until I see say u really dey serious before I go discussion anything with u about online investment. I mo get strength oo

SOKO-DEKE
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1554
Merit: 739

View Profile
October 15, 2026, 04:54:08 PM
Merited by PVequalNRT (2)
 #69

The fact is not everyone needs to be a Bitcoiner. Not everyone is even used to common online banking. If I want to teach someone about Bitcoin, I will make sure it is someone who is familiar with online stuff, not someone who has never used online banking before. It will be really hard for them to understand a lot of things, so it might seem like I am trying to force Bitcoin on them.Someone who has never used online banking before might be afraid of many things, such as getting scammed. Unless we are talking about older people, it is very hard to find someone who has never used online banking before and is educated.so I need to see signs of willingness from someone before introducing them to Bitcoin. Because with that they might still end up making mistakes later.

CryptoHeadlineNews
Legendary
*
Offline

Activity: 1848
Merit: 1041

Want to run a Signature Campaign? Contac: @Hhampuz

View Profile WWW
October 15, 2026, 05:09:50 PM
 #70

The level of harm our celebrities fake memes coins and telegram airdrop don cause our society it'll take a very long time to restore the mind of the average Nigerians how they see crypto in general.

And let's not forget those una advice to buy stablecoins when the Naira was heading to 2k/$1; some bought at 1,700, today it's around 1,380  Grin make them really avoid those people unless they come to you first  Grin
Haha!! Omo, I no fit laugh for this your statement wey you talk above, and i just pity those complete newbie that might have bought dollar 2k/$1, while thinking dollar could reach 3k or 4k, but unfortunately eh don fall back to around N1350 per $1 today. And however, this will be a lesson to them that in investment like this, predicting it's exact outcome is not always that easy, and for the fact that dollar seems to have weaken due to president Tinubu's strong economic and foreign exchange policiies, it will not always remain like this, because in a long run, dollar will always have an advantage over naira. And secondly, presidential election is approaching whereby all these our politicians who have gathered millions of dollars will be wanting to convert it into Naira so that they can share their usual 5k to market women to vote for them. So lets expect dollar to gain value during that presidential election month.

█▄
R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  THE #1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄█████
█████████████
█████████████
███▀█████████
▀▄▄██████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
█████████████
▄████████████
██▄██████████
████▄████████
█████████████
█░▀▀█████████
▀▀███████████
█████▄███████
████▀▄▀██████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Abu-Naim
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1316
Merit: 427

View Profile WWW
October 15, 2026, 07:10:30 PM
 #71

The fact is not everyone needs to be a Bitcoiner. Not everyone is even used to common online banking. If I want to teach someone about Bitcoin, I will make sure it is someone who is familiar with online stuff, not someone who has never used online banking before. It will be really hard for them to understand a lot of things, so it might seem like I am trying to force Bitcoin on them.Someone who has never used online banking before might be afraid of many things, such as getting scammed. Unless we are talking about older people, it is very hard to find someone who has never used online banking before and is educated.so I need to see signs of willingness from someone before introducing them to Bitcoin. Because with that they might still end up making mistakes later.
People who are not exposed to technology can’t understand the concept of Bitcoin easily, they hardly believe on digital currencies as they prefer cash over online banking, and some of them hardly buy anything online because they only believe what they see. These set of people will hardly accept Bitcoin, they will always have doubt and have the believe that it will turn out to be a scam, that’s why trying to tell them or introduce them to Bitcoin or crypto cannot work, it will just be as if you are wasting your time because they believe on physical transactions and currencies not digital currencies.

Dizciple
Newbie
*
Offline

Activity: 28
Merit: 0

View Profile
Today at 01:22:15 AM
 #72

Some of them still dey vex well well say the value of dere money don fall, u won com still add on top of there nonsense.  Like me, I no get any time to talk anybody anything about investment. I prefer to dey do my tin alone and quietly. I no want anybody to com dey worry me or accuse me say I dey find favor or won chop there money. Even if you com tell me say u won learn, I no go dey serious with u until I see say u really dey serious before I go discussion anything with u about online investment. I mo get strength oo

Staying on your own is always going to be a better choice than trying to teach people about a risky investment that is Bitcoin but if you tell people you don't like talking about Bitcoin to others they'll think you're being greedy and you don't want others to know about Bitcoin but that isn't your intentions but you're just trying to protect your peace of mind. It's not safe to tell people about Bitcoin because you don't know who you're talking to if they're kidnappers or can give information to people that'll want to hurt you. Not everyone do likes it when people know that they're into Bitcoin therefore your decision to not involve yourself is a nice one. But if someone that's interested in Bitcoin comes to you to  learn and you have done some background check and it won't be harmful teaching them about Bitcoin, it's better to go ahead and show them how to invest. Every one can learn how to invest in Bitcoin and it doesn't matters if they have done online transactions before or they're new to banking online.
James161
Newbie
*
Online Online

Activity: 4
Merit: 0

View Profile
Today at 04:30:34 AM
 #73

Most times, when we explain bitcoin, we Dey always assume say the person don already understand waiting digital finance be. We Dey always talk about wallets, seed phrases, private keys addresses and transactions as if them Dey very fast to understand. But how you won take explain bitcoin to somebody way never use online banking before.

Imagine someone way only Dey familiar to physical cash. Telling dem to download wallet, write their seed phrase down and send bitcoin to address fit dey somehow to them. For me I think bitcoin education suppose start with   Simple things that people can be able to understand, before you even introduce the technical side of it.
Dis is important becos teaching people how to buy bitcoin without you teaching dem how to protect am fit put dem for risk of losing their money, through scams, and poor wallet management

So if u get the chance to explain bitcoin to any Nigerian way never use online banking before, where you go start from? You go explain the problem way bitcoin solve, or you go teach them how bitcoin wallets Dey operate.
I’d start by explaining the problem Bitcoin solves in simple, everyday language before introducing wallets and private keys. Make them understand what Bitcoin is, how it works, and the risks involved. Then teach them how to protect their funds before making any transaction. Education first, security second, practical use third. Understanding should come before investment. 👏🏾
Queen Julie
Member
**
Online Online

Activity: 107
Merit: 94

View Profile
Today at 06:10:55 AM
 #74

I can imagine how difficult it is to explain Bitcoin to someone who has not used the traditional banking system. Where would you start? The little knowledge of how the traditional banking system works may seem small, but that's where the basis of explaining the different things Bitcoin brought to those of us who are using it. Practically, they are dealing with physical cash. Where you will find folks without no banking system knowledge is in local villages.

Some people invest in bitcoin without much knowledge of the technical aspect but the knowledge of wallet and bitcoin security. It should not be challenging to understand what wallets are in comparison to banks, it's safe to make it less complicated for beginners to avoid passing the wrong initiative.
Most of them will regret that action. Technical knowledge is not a must, but Bitcoin security is a must, my friend. No one has to invest in Bitcoin without knowing how to secure it. With how scammers have evolved using updated technology, it will be very easy for them to steal from them.
Pages: « 1 2 3 [4]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!