Bitcoin Forum
November 12, 2026, 12:07:28 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 32.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 [5]  All
  Print  
Author Topic: D problem of explaining bitcoin to someone who never used online banking before  (Read 1018 times)
gracreavix
Full Member
***
Offline

Activity: 476
Merit: 214



View Profile
November 03, 2026, 07:09:25 PM
 #81

Me nor go lie. Nor be everybody i go gree explain Bitcoin for, especially people like that where dem never know anything about Bitcoin at all, or the one wey nor even sabi online banking.
If the person even know how to use online banking, that one still Better small compare to people that does not know how to use online banking at all.

But if i really really need to teach those kind of persons, then you just gats know say nor be one day something. Na something were go take a lot of time for them to understand am. Regardless how smart and how sharp the person dey.

Bitcoin Maxi
Full Member
***
Offline

Activity: 294
Merit: 101



View Profile
November 11, 2026, 06:46:03 PM
 #82

Me nor go lie. Nor be everybody i go gree explain Bitcoin for, especially people like that where dem never know anything about Bitcoin at all, or the one wey nor even sabi online banking.
If the person even know how to use online banking, that one still Better small compare to people that does not know how to use online banking at all.

But if i really really need to teach those kind of persons, then you just gats know say nor be one day something. Na something were go take a lot of time for them to understand am. Regardless how smart and how sharp the person dey.
e get some people wey be say they no know and they no go still no. No matter how you wan take dey explain am to dey, you go tire and later retire to carry your tire comot for their space. This one no be juju but na so some people dey. Dey no dey ever get understanding at all. The case of explaining Bitcoin for person wey no even get bank app go hard die.

E better make the person use him time do better things than for am to dey think say him go fit change the mind of person wey get zero idea about watin you dey talk. If person get small knowledge about banking app, e fit no hard sha for the person to get your explanation very well.

Pages: « 1 2 3 4 [5]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!