Bitcoin Forum
October 07, 2026, 07:00:18 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: 0trace — true coded sharp exchange  (Read 104 times)
MainIbem (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 2226
Merit: 684


Open-code Isolated Crypto Wallet


View Profile WWW
October 05, 2026, 11:40:06 PM
Last edit: October 06, 2026, 05:30:42 PM by MainIbem
Merited by icopress (5)
 #1

Quote from:   ➥ Coded Sharp Sharp Exchange [0trace  Web] & [0trace Onion] & [ANN Bitcointalk] & [0trace ✘]  Follow us!


0trace.io na sharp coded exchange. Na only people wey no like dey loud their coins dey use am: .Bitcoin, Litecoin, Monero, Ethereum, Zcash, Dash. and plenty odas.

Our team dey build this service based on our own pattern of codedness. No outside pesin go put hand for the swap —  chain scanners no dey, AML scoring no dey, analytics no dey, no outside numbers (metrics). Na we dey run our own liquidity. Every wallet dey work on em own, and every order get em own special on time address (OTA) wey dey created for that particular order alone .

You fit confam any address we give you before you send (Confam evidence), and once the swap don complete you fit download Receipt wey dem sign. Logs dey off. The Orders go delete after 72 hours — Forever (One time ID). You fit also comot everything by yourself — the support chat, the order, all of dem — with one single click, when you are done finish.

We already know the next thing wey we fit do beta, and we go continue dey develope the service to provide users with ways wey dey coded and no go loud or cast.

  • Main

✅ Fees: 0.85%
✅ Wallets wey dey alone
✅ API / Tor support
✅ Own liquidity & No KYC/AML

  • Links

✅ Web: 0trace.io
✅ Tor mirror: n55kxqrra37apxjlqirvgxcodeq7q5vp7kez6d2cngeo2ksfo6yzn5qd.onion
✅ Check PGP: https://bitlist.co/service/0trace/verify-pgp, https://bitmixlist.org/letter-verify.html
✅ Escrow $7,000 on OrangeFren





▄███████████████████████▄
█████████████████████████
██████████▀▄▄▄▀██████████
█████████░█████░█████████
████████▀▀░▄▄▄░▀█████████
███████░░░█████░░░███████
██████░░░▐█████▌░░░██████
██████░░░▐█████▌░░░██████
██████░░░▐█████▌░░░██████
███████░░░█████░░░███████
████████▄▄░▀▀▀░▄█████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
 
 Lock.com 
█▀▀
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█▄▄
▀▀█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▄▄█
█▀▀
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█▄▄
▀▀█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▄▄█
 
  Open − code isolated Crypto Wallet     Sign Up    
Donneski
Sr. Member
****
Offline

Activity: 798
Merit: 290


Contact Hhampuz for campaign


View Profile
October 06, 2026, 12:11:37 PM
Merited by MainIbem (1)
 #2

E be like na correct coded exchange true true oh. Wetin make am interesting na the part wey you talk say e no require any KYC and the talk say users get the freedom to control the wallets , people wey like transact on a low go really find am useful.
That said, as na coins matter we dey talk about, to gain trust, you go need more than the good features wey you don list so far. People wey use am gats dey come here to drop feedback for the exchange to gather the some kind level of trust and while I go give am a trial, I go still dey fall in here to check feedback from others.

Jasmyne
Full Member
***
Offline

Activity: 196
Merit: 101


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
October 06, 2026, 12:28:24 PM
Merited by MainIbem (1)
 #3

This exchange really dey coded because no be every exchange wey you fit delete everything wey you do when you don finish but according to the op after your transaction you fit delete everything by yourself you no need the exchange to run am for you very coded things wey you no need to wait for anybody to do anything for you.

As the exchange be I been think say the fee go high well well the exchange na for people wey need complete privacy but 0.85% I come surprise because you no need to spend much for you to run any transaction this one na better exchange we country men no need to cast as dem go just dey enjoy their coded doings.

Abeg as the exchange don already no wetin dem go do next to make sure say the exchange remains beta and coded, make the service no change ooo because men go definitely dey use the exchange instead of going to use exchanges wey go expose the transactions we men dey do.

Rockson1
Sr. Member
****
Offline

Activity: 854
Merit: 393



View Profile
October 06, 2026, 12:55:02 PM
 #4

The first thing wey I look at here na their fees, that one sweet me, I don read many things wey the exchange get, if the exchange get al those things, e mean sey their service na correct, wetin everybody wey the use exchange the look for na to get correct service wey no good worry them, as I see 0trace as the name of this exchange, and the place wey you say na sharp exchange I first laf, as na NOKYC, e go make sense because no pesin wan expose their identify, and with every wey I the exchange carry, e means say making use the platform no go bad at all.

Gozie51
Hero Member
*****
Offline

Activity: 3360
Merit: 704



View Profile WWW
October 06, 2026, 01:44:34 PM
 #5



You fit confam any address we give you before you send (Confam evidence), and once the swap don complete you fit download Receipt wey dem sign. Logs dey off. The Orders go delete after 72 hours — Forever (One time ID). You fit also comot everything by yourself — the support chat, the order, all of dem — with one single click, when you are done finish.


But this aspect of disappearance of swap history get as e be for me because sometimes we fit still need the history to know what we have done in the past by just visiting history page. I don't know if I'm understanding you properly with "the orders go delete after 72 hours". Me I dey like make the history dey for my transaction though except it can be adjusted to manual rather than automatic mode.

But the NOKYC go make sense because we need ID protection.


░░░░██████████████░░░░░▄▄███████████░░░░░░▄████████████░█████░░░▄███████▀
░░░░█████████████░░░░▄██████████████░░░░▄██████████████░█████░▄███████▀
░░░░▀▀▀▀▀▀▀██████░░▄██████▀▀▀▀▀█████░░▄██████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀░████████████▀
░░░░░░░░░░░██████░░█████▀░░░░░░█████░██████▀░░░░░░░░░░░░██████████▀
▄▄▄▄▄
░░░░▄███████░░█████████████████░█████░░░░░░░░░░░░░░██████████▄
█████▄▄▄███████▀
░░░█████████████████░█████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░████████████▄
█████████████▀
░░░░░████▀▀▀▀▀▀▀▀█████░██████████████████░█████░▀███████▄
██████████▀▀
░░░░░░░████░░░░░░░░█████░██████████████████░█████░░░▀███████▄
.com
.
...🎰 100 FreeSpins | No Wager ... Instant Rakeback + VIP Transfer ... ⚽ Sport's Welcome Pack | Risk-Free ....PLAY NOW..
[/center]
MainIbem (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 2226
Merit: 684


Open-code Isolated Crypto Wallet


View Profile WWW
October 06, 2026, 02:05:32 PM
 #6

...

But this aspect of disappearance of swap history get as e be for me because sometimes we fit still need the history to know what we have done in the past by just visiting history page. I don't know if I'm understanding you properly with "the orders go delete after 72 hours". Me I dey like make the history dey for my transaction though except it can be adjusted to manual rather than automatic mode.

Remember say na "true coded sharp exchange" and na people wey like to do their things codedly go like the exchange, merely seeing that statement wey i quote suppose tell you why eh be like that and their codedness reach their transactions too. Moreover i believe say you read where dem say "once the swap don complete you fit download Receipt wey dem sign" if you want history of your transaction no expect say you go see am for the platform after 72hours, dats why you gats download an keep if you need am.

▄███████████████████████▄
█████████████████████████
██████████▀▄▄▄▀██████████
█████████░█████░█████████
████████▀▀░▄▄▄░▀█████████
███████░░░█████░░░███████
██████░░░▐█████▌░░░██████
██████░░░▐█████▌░░░██████
██████░░░▐█████▌░░░██████
███████░░░█████░░░███████
████████▄▄░▀▀▀░▄█████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
 
 Lock.com 
█▀▀
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█▄▄
▀▀█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▄▄█
█▀▀
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█▄▄
▀▀█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▄▄█
 
  Open − code isolated Crypto Wallet     Sign Up    
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!