Bitcoin Forum
October 10, 2026, 10:32:02 PM *
News: Serious possible issue involving Ledger hardware wallets and CryptoBilis
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: For Naija (People) Safety.  (Read 167 times)
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1442
Merit: 590

View Profile
October 08, 2026, 01:10:22 PM
Last edit: October 08, 2026, 05:06:12 PM by Sexylizzy2813
 #1

The current madness of people wey say we Nigerians need to suffer and die before them go make profit and get rich faster for this country don dey get out of hand and e be like nothing the government dey do about am. I don see many videos concerning fake fake drugs, food, I mean things wey we dey make use of (English people call am consume) and e dey weak me say we no get hope for a BETTER NIGERIA.
Question wey people dey ask na how we go take identify the fake fake products? And if we fit identify the fake ones what about the ones wey no get how we fit identify them like some of our locally made one, how ?

For the one I know and I don try base on the good advise wey dey fly around, na to visit this NAFDAC site e go help us a lot before we buy any product.

This one na where you go enter to check NAFDAC number of products wey be original, follow instructions you go fit know wetin you dey buy after you run the NAFDAC number for the site.

Oya na make we share our experiences and additional advise to help save our lives.

Support PIGIN For Our Local Board...
Audrey Simmons
Full Member
***
Offline

Activity: 266
Merit: 122

View Profile
October 08, 2026, 03:41:36 PM
 #2

You load the site before posting? When I try to visit the site, nothing gree load, see wetin I get when I click the link.

The site show me error, meaning say the site they down.

I done like the news if na true, the problem be say make them work on the site to they run, the increase in fake products they on the high rise.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1442
Merit: 590

View Profile
October 08, 2026, 05:05:37 PM
 #3

Na to try am again because I just run am e work very well although I been face that error message you talk about but use this one, na the same, I don even change am for the first post, go ahead check am with any product and also pass the same information to everybody you know and the people you no know to save life but make we mind how we dey do this thing for where shop owners dey because no be all go see this info as a better thing instead them go see you the messenger as bad belle. Try this site https://registration.nafdac.gov.ng/Home/

Support PIGIN For Our Local Board...
Rockson1
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 854
Merit: 393

View Profile
October 08, 2026, 06:29:43 PM
 #4

Op you try for this info, although some person gn don get the information but them no share am, you wey try share am, you do well, since we no get government the this country, e mean say every pesin gats dey careful, because the rate at which kidney and liver disease dey now, you go come dey think sey wetin the happen, and with the wey things be, the government dey okay with everything wey the go on, I know sey police the burst people wey dey produce all this things sometimes, but e be like sey na people wey no settle well na em dey dey burst, as I dey like this eye e be like na to the boil my water for house filter am drink o, cause I no no wetin we do for this naija.

Hewlet
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1162
Merit: 410

View Profile
October 08, 2026, 07:21:58 PM
 #5

Are you tying to say that anyone I’m going to the shop to get my provisions that I should go along with my phone and start checking the NAFDAC registration number of all the item I’m about buying? What then is the job of the NAFDAC? What about goods that don’t have NAFDAC registration number that are still adulterated? What should we then say about it?

Those caught selling these stuff should be prosecuted publicly so others that are attempting such will use them to learn their lesson. You can’t be too careful as far as this issue is concerned because literally all the things we are consuming have been adulterated.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1442
Merit: 590

View Profile
October 08, 2026, 08:12:50 PM
 #6

Op you try for this info, although some person gn don get the information but them no share am, you wey try share am, you do well, since we no get government the this country, e mean say every pesin gats dey careful, because the rate at which kidney and liver disease dey now, you go come dey think sey wetin the happen, and with the wey things be, the government dey okay with everything wey the go on, I know sey police the burst people wey dey produce all this things sometimes, but e be like sey na people wey no settle well na em dey dey burst, as I dey like this eye e be like na to the boil my water for house filter am drink o, cause I no no wetin we do for this naija.

Thank you very much for how you make me feel like Adeleke, I appreciate well well. To the matter at hand, you no dey wrong for wetin you talk, we no get government at all. This people no carry about us in any way and the rate at which people not only adults but children wey no suppose feel anything concerning cancer and other heart diseases dey tire me, hospital wey so suppose admit adults like older people full hospital plus small pikin them becos person open fake company wey dey produce fake products wey human being go consume, brother we need care for ourselves, we need to look out for ourselves if not na wahala of sicknesses go full ground and this cancer and other heart sickness we dey hear about, my brother before now this Anonymous page for Facebook don talk am say na our government plan to distribute some fake things into our country not only naija but some other African countries and I no wan believe am oh but these guys them always talk things wey dey happen for our side well well and our bottle water too we need dey careful.

Support PIGIN For Our Local Board...
Rgram
Sr. Member
****
Offline

Activity: 532
Merit: 296

View Profile
October 08, 2026, 11:58:29 PM
 #7

The u fortunate situation be say, the majority of people way go need this information no Dey get am. Those way sabi buy drugs for chemist rather than actual pharmacy. Life just hard for plenty people for this country and e no just get how e wan be, some people go always be victims to these kind of things. E good say you the OP and a good number of persons Dey try shah, to put the word out at least. Maybe person way need am go see am but, NAFDAC no need to Dey rest shah, make them Dey waka, Dey do seizures and closures where necessary.

SatoPrincess
Legendary
*
Offline

Activity: 1862
Merit: 1182

View Profile
October 09, 2026, 03:22:39 AM
 #8

I no even know know where to start from because wetin we dey face for Nigeria too many. Some people no even dey look expiration date before them buy retail products so the idea of say make people verify with NAFDAC website go take time before e go dey used to Nigerians. If to say NAFDAC and NDLEA dey work, all this problems no for dey exist.

█████████████████████████████
███████████▀▀██▀█████████████
███████▀▀████▄▄████▀█████████
█████████▄▄██████▄▄█▄▄███████
████████▀▀████████████▀▀█▀▀██
████████████▀▀█▀▀▄██████▄████
███████▄▄████████████▀███████
███████████▄███████▄▄█▄▄█████
███████▀▀████████████████████
███████████▀█████▀▀█▀▀███████
███████▄▄██████████▄▄████████
███████████▄▄██▄▄████████████
█████████████████████████████
 
 🕶 NO KYC 
|🜲 
VIP ❯❯❯❯
TRANSFER
| 
WEEKLY
RAKEBACK
|
| 
  PLAY NOW   
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1442
Merit: 590

View Profile
October 09, 2026, 04:00:30 AM
 #9

Are you tying to say that anyone I’m going to the shop to get my provisions that I should go along with my phone and start checking the NAFDAC registration number of all the item I’m about buying? What then is the job of the NAFDAC? What about goods that don’t have NAFDAC registration number that are still adulterated? What should we then say about it?

Those caught selling these stuff should be prosecuted publicly so others that are attempting such will use them to learn their lesson. You can’t be too careful as far as this issue is concerned because literally all the things we are consuming have been adulterated.

I for no answer you oh becos of this hard hard and big big grammer you use like this but nothing spoil I go meet my mother to interpret for me😂. Well, this thing you talk to carry phone enter dey check all these products you wan say na wetin I dey talk, guy carry am if possible carry your laptop dey check am. Ok make I ask you, if na the only way to take survive (which e b) you no go carry your know dey check wetin you wan buy? Just use your head to do your thing, check for NAFDAC number if the thing you wan buy get am na the only way to dey sure and for other things wey no get NAFDAC number na God hand e dey oh and we need to dey very careful.
Never for ones try to say na government or NAFDAC go dey do all these things to check out for fake products, no, we are alone (make I speak the one you sabi use post, this people na the same people wey dey allow rubbish enter this country that is why we no for rely on our leaders so you need me and I need you to stay safe for this country.

Support PIGIN For Our Local Board...
Mayor of ogba
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1162
Merit: 594

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
October 09, 2026, 10:23:55 AM
 #10

I posted about how to check products on the official website of NAFDAC two days ago in our local board, and I'm so happy that you, Sexylizzy2813, have created a thread about it, because some wicked Nigerians just write fake NAFDAC registration numbers on their products so as to show the final consumers there products has been verified by NAFDAC and that it's original. I know it's the duty of NAFDAC to verify products and allow only original products to be sold in Nigerians but NAFDAC can't be on all the streets of Nigeria to verify all the products made in Nigeria. But with this information on how to verify products on the official website of NAFDAC we can join NAFDAC to fight against fake products in Nigeria. All we need to do is to verify any product that we want to buy that has NAFDAC registration number, and if we verify any product and the product can't be found on NAFDAC official website, we should know that such a product is a fake product. We can stop buying such product, tell our loved ones to also stop buying such product and the reason for them to do that, and we can report the product to NAFDAC for them to swim in and apprehend the people behind in manufacturing such product.

██████████████████████████████████████████████████████████████
████████████
▀▀███████▀████████████████████████████████████████
██████████
▀██▄▄████▄██▐████▀▀███████████▀▀████████████████████
█████████
▌██▐██████▌██████▌█▐█████████████▐███████████████████
█████████
▌█████████▄▄▄██████▀▀▀▀███████▌█████▀████████████████
██████████
▄███▀███████▀▀██████▄██████████▐█▀█▄███▀▀███████████
████████████
▄▄███▀▀██▄▄▄▄██▐███▀██▄█▐█▌██▀█▄██▀██▄▄███████████
████████████████
▄▄███▀██▌███████▄█▌███████▐██▌███▀█▄██████████
██████████
▀███▄███████████▐██▌█▐████████▐██▐████▄██▀██████████
█████████
▌██▄███████████▄████▄████▄██▄██████▀▄█████▄▀█████████
█████████
▌██▀███▀▀███▄█████████████████████▄██▀▀▀▀▀█▄█████████
██████████
▄██████▄▄██████████████████████████▄▄▄▄▄▄███████████
██████████████████████████████████████████████████████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██

 🎰  🎲 ..Play Smarter.. 🏀  ⚽ ..Play Now..
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1442
Merit: 590

View Profile
October 09, 2026, 12:45:06 PM
 #11

I posted about how to check products on the official website of NAFDAC two days ago in our local board, and I'm so happy that you, Sexylizzy2813, have created a thread about it, because some wicked Nigerians just write fake NAFDAC registration numbers on their products so as to show the final consumers there products has been verified by NAFDAC and that it's original. I know it's the duty of NAFDAC to verify products and allow only original products to be sold in Nigerians but NAFDAC can't be on all the streets of Nigeria to verify all the products made in Nigeria. But with this information on how to verify products on the official website of NAFDAC we can join NAFDAC to fight against fake products in Nigeria. All we need to do is to verify any product that we want to buy that has NAFDAC registration number, and if we verify any product and the product can't be found on NAFDAC official website, we should know that such a product is a fake product. We can stop buying such product, tell our loved ones to also stop buying such product and the reason for them to do that, and we can report the product to NAFDAC for them to swim in and apprehend the people behind in manufacturing such product.

My broda I appreciate you plenty. You see wetin motivate me to carry this news come out local board, na becos of this soft drink we buy yesterday, nai something enter me say make I experiment wetin I watch for one guy video for Facebook concerning this fake fake products wey dey cause wahala for Naija, I check the body I no see the NAFDAC number, oboy na so I panic of by then man don  drink half of the drink, my broda don empty him own, fear don build house for my head oh becos the moment you begin hear of cancer cases you mind no go dey at peace but later nai I cool down find well nai i see the NAFDAC number for the drink body, na so my mind rest ohso from now na so I go use knowledge and wisdom dey follow this matter to keep me and my family safe. Supermarket nai I go dey buy many of these things so that I fit get time for myself dey check for NAFDAC number and fake products to even run am for their site, na so and like this we go keep ourselves safe, make we no wait for government because if them no fit fight bandits or stop them na this one go concern them? Them no care about us instead na election be their number 1 goal this period.

Support PIGIN For Our Local Board...
Roseline492
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1162
Merit: 594

View Profile WWW
October 09, 2026, 03:33:43 PM
 #12

You load the site before posting? When I try to visit the site, nothing gree load, see wetin I get when I click the link.
The site show me error, meaning say the site they down.

I done like the news if na true, the problem be say make them work on the site to they run, the increase in fake products they on the high rise.

I don't know if you were able to access the website again after you had this error but however is currently working and opening from my end so perhaps it could be the congestion that caused it because a lot of persons might have been trying to access it at the same time and besides we no say anything way concerns online in this country e they always they like this, sometimes e go they normal while another time e go load tire and e no go open. Meanwhile this development no go fit give us the solution way the People they look for because we no say plenty things they way be say them no they give any number so how person go take no say e they real.

█▄
R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  THE #1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄█████
█████████████
█████████████
███▀█████████
▀▄▄██████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
█████████████
▄████████████
██▄██████████
████▄████████
█████████████
█░▀▀█████████
▀▀███████████
█████▄███████
████▀▄▀██████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Rockson1
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 854
Merit: 393

View Profile
October 09, 2026, 04:10:04 PM
 #13

Are you tying to say that anyone I’m going to the shop to get my provisions that I should go along with my phone and start checking the NAFDAC registration number of all the item I’m about buying? What then is the job of the NAFDAC? What about goods that don’t have NAFDAC registration number that are still adulterated? What should we then say about it?

Those caught selling these stuff should be prosecuted publicly so others that are attempting such will use them to learn their lesson. You can’t be too careful as far as this issue is concerned because literally all the things we are consuming have been adulterated.
Baba as NAFDAC no come dey reliable nkor, so wetin you wan do, my bro these guys them BK care if we the exist or not, so anything wey you no say you go do dey safe, bro do am, this time no be when to the set wetin be the wotk of this one or that one, na good health first, how many of these people don face the law before, you think say them no bye catch them, some dey pay to dey free, as I dey like this, I the fear because, the level of fake things in the country eh na God go help us, cause the matter don pass us, na true say we no fit dey careful finish but make we try do the one wey we fit do, because water don pass garri for this matter aje.

Somto9Light
Full Member
***
Offline

Activity: 434
Merit: 215

View Profile
October 09, 2026, 04:18:00 PM
 #14

I no even know know where to start from because wetin we dey face for Nigeria too many. Some people no even dey look expiration date before them buy retail products so the idea of say make people verify with NAFDAC website go take time before e go dey used to Nigerians. If to say NAFDAC and NDLEA dey work, all this problems no for dey exist.

Nigerians are just so carefree when it has to do with anything concerning their health and the worst part is that the average Nigerians will wait until their health condition has deteriorated before they will seek medical attention. What you said is true sha because in a working and developed country, nobody will dare sell fake or expired products because they know the consequences of doing so but in Nigeria, because we don't have functional agency who enforce strict laws to protect the people that is why anyone can just come out open and start selling fake and expired products. NAFDAC and NDLEA dey only go after cases wey go give them enough choppings but all those minor cases wey even dey more important but them go dey behave like say them don't know anything. Make we dey help ourselves dey check all these products because the health challenges wey dey now na really something of concern for everybody to dey careful with wetin dem dey consume enter their body.

Tmoonz
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1036
Merit: 624

View Profile
October 09, 2026, 04:48:30 PM
 #15

Believe me those agencies are corrupt, and majority are not happy about their basic salaries, them looking for cases wey go give them enough choppings is even an understatement because I doubt if they are not aiding most of the illegalities happening just to enrich their pocket regardless of how harmful it is going to be to others, people are too selfish and is so sad because people's life is involve, the only thing will just be that we go dey help ourselves just as you said because you don't do it for yourself no one really cares.

█▄
R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  THE #1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄█████
█████████████
█████████████
███▀█████████
▀▄▄██████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
█████████████
▄████████████
██▄██████████
████▄████████
█████████████
█░▀▀█████████
▀▀███████████
█████▄███████
████▀▄▀██████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
SatoPrincess
Legendary
*
Offline

Activity: 1862
Merit: 1182

View Profile
October 09, 2026, 04:56:20 PM
 #16

I no even know know where to start from because wetin we dey face for Nigeria too many. Some people no even dey look expiration date before them buy retail products so the idea of say make people verify with NAFDAC website go take time before e go dey used to Nigerians. If to say NAFDAC and NDLEA dey work, all this problems no for dey exist.

Nigerians are just so carefree when it has to do with anything concerning their health and the worst part is that the average Nigerians will wait until their health condition has deteriorated before they will seek medical attention. What you said is true sha because in a working and developed country, nobody will dare sell fake or expired products because they know the consequences of doing so but in Nigeria, because we don't have functional agency who enforce strict laws to protect the people that is why anyone can just come out open and start selling fake and expired products. NAFDAC and NDLEA dey only go after cases wey go give them enough choppings but all those minor cases wey even dey more important but them go dey behave like say them don't know anything. Make we dey help ourselves dey check all these products because the health challenges wey dey now na really something of concern for everybody to dey careful with wetin dem dey consume enter their body.
Wetin you talk Dey very true, an average Nigerian go rather self medicate than to go hospital for treatment. We don learn how to diagnose ourselves and give prescription by ourself. Once person feel body pain and small fever, e don rush go buy malaria drug for the nearest pharmacy. The reason why many of us dey do am be say na so we grow up, and most importantly our healthcare system dey anyhow. Before you go get access to good healthcare your pocket must feel am. Na that one dey discourage people from going.

█████████████████████████████
███████████▀▀██▀█████████████
███████▀▀████▄▄████▀█████████
█████████▄▄██████▄▄█▄▄███████
████████▀▀████████████▀▀█▀▀██
████████████▀▀█▀▀▄██████▄████
███████▄▄████████████▀███████
███████████▄███████▄▄█▄▄█████
███████▀▀████████████████████
███████████▀█████▀▀█▀▀███████
███████▄▄██████████▄▄████████
███████████▄▄██▄▄████████████
█████████████████████████████
 
 🕶 NO KYC 
|🜲 
VIP ❯❯❯❯
TRANSFER
| 
WEEKLY
RAKEBACK
|
| 
  PLAY NOW   
Bigjoe33
Sr. Member
****
Offline

Activity: 672
Merit: 357

View Profile
October 09, 2026, 06:02:09 PM
 #17

Are you tying to say that anyone I’m going to the shop to get my provisions that I should go along with my phone and start checking the NAFDAC registration number of all the item I’m about buying? What then is the job of the NAFDAC? What about goods that don’t have NAFDAC registration number that are still adulterated? What should we then say about it?

Na dere d main problem dey my brother.. na to come dey check Nafdac number for everything? What of dose people wey no dey learned, those wey no get android phones, what of the people wey get android phone but no come get data? What about areas wey no get network because network na another problem for this country.

Infact eehhh, e don too much and na by God grace we dey survive. No wonder all dis government people, small tin abroad, small tin abroad. Many of there things na imported ooo. Even some of the things we dey use here, dem dey use the abroad products oo. Na him make Dem leave the common man to in own fate.

Our government don fail us woefully. When Dem go do dere work, when tins go ever better for this country? Kai!

Princess Leah
Sr. Member
****
Offline

Activity: 966
Merit: 347

Recognized among the best crypto casino options.

View Profile
October 09, 2026, 08:38:12 PM
 #18

Are you tying to say that anyone I’m going to the shop to get my provisions that I should go along with my phone and start checking the NAFDAC registration number of all the item I’m about buying? What then is the job of the NAFDAC? What about goods that don’t have NAFDAC registration number that are still adulterated? What should we then say about it?

Na dere d main problem dey my brother.. na to come dey check Nafdac number for everything? What of dose people wey no dey learned, those wey no get android phones, what of the people wey get android phone but no come get data? What about areas wey no get network because network na another problem for this country.

Infact eehhh, e don too much and na by God grace we dey survive. No wonder all dis government people, small tin abroad, small tin abroad. Many of there things na imported ooo. Even some of the things we dey use here, dem dey use the abroad products oo. Na him make Dem leave the common man to in own fate.

Our government don fail us woefully. When Dem go do dere work, when tins go ever better for this country? Kai!

It's true that many are not learned or have the necessary device to check or scan a NAFDAC number but the information is still very relevant and helpful to those who are opportunited to have device for checking those numbers and are learned no information is a waste as far as it concern saving life's, it must definitely be helpful to someone out there.

 We know that everyone can't be saved based on the issues you mentioned but many lives would be saved with these life information while NAFDAC try to tackle the root cause of this whole issues, they're not giving their best but they're trying, they can't just relax and do nothing cause the government has failed.

HajiBagi
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1400
Merit: 540

View Profile WWW
Today at 10:29:42 PM
 #19

Op you try for this info, although some person gn don get the information but them no share am, you wey try share am, you do well, since we no get government the this country, e mean say every pesin gats dey careful, because the rate at which kidney and liver disease dey now, you go come dey think sey wetin the happen, and with the wey things be, the government dey okay with everything wey the go on, I know sey police the burst people wey dey produce all this things sometimes, but e be like sey na people wey no settle well na em dey dey burst, as I dey like this eye e be like na to the boil my water for house filter am drink o, cause I no no wetin we do for this naija.

There are many news i saw that they talk about fake products in Nigeria, such as food, drugs, drinks and other products that we use, so it has become somehow that we are not safe in this country? Kidnappers, bandits are doing their own and now it is the companies that want to take our lives, what are people going to gain by doing that? To make money that when you die you can not use them again, some people don’t think before doing any evil or illegal things.

There are many news flying around about the kidneys failure in Nigeria, we don’t hear any of these news before but we have started hearing about it because of what we are facing in the country, is it bad to become a citizen of this country? Or is it bad to be a poor citizen? Because if we look at these news, it affects the poor people than the rich people, which shows that the rich people are the politicians are the ones behind what is happening, we can not prove it but if we check it well we will know that they are the problem of this country, but i blame the NAFDAC that did not know their work.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!