🔓
Wetin Lock.com dey try prove na say you go get more safety when you isolate am
inside the wallet than to isolate am from the computer. While hardware wallet dey isolate the key from the computer. Lock.com dey try to isolate the key from the rest of the wallet emself. You open one product come dey use am like any other wallet.
For active self-custody, software isolation
go fit replace the hardware wallet. Hardware wallets been dey solve real problem. Eh been dey keep your keys away from computer wey dey serve different purpose and malware, browser exploits, even clipboard hijackers wey full inside, and na the right move be that, and for deep cold storage eh still dey like that. Nobody go dey against that one. But "No keep the key for the computer" na smaller assurance than how people dey treat am like, and for anybody wey dey actually *use* their coins eh dey show em limits:
- You go still dey trust the supply chain, the firmware, the update process, and the companion app. The secure element dey small; but the trust surface wey dey wrapped around am no dey like that.
- The small screen wey suppose be your legit source, no fit show you better complex swap, bridge, or contract approval. You go end up confirm the blob come dey hope.
- For real multi-chain use, the surrounding software na em still own everything wey matter - chain state, providers and routing, transaction context, swaps, bridges, and the whole UX. Wetinvthe device dey sign; the software dey decide wetin em go sign.
To you, na
one wallet app. Wetin dey happen behind the scenes be say, dem don separate the sensitive work, so if one part spoil, e no fit reach the seed. This one no be one skin on top the same big block. The part wey fit sign dey small, walled off, and no dey ever share space with the part wey dey talk to the internet or wey dey draw the UI.
- Treasury — the only part wey dey touch seed-derived material den sign too.
- Node — chain state, providers, routing, RPCs, swaps, bridges, all the network wey dey face work.
- Wallet — the place wey you dey click around for.
- Vault daemon — eh dey protect the device key on em own, for platforms wey dey let us do am.
For post-quantum, Lock dey use hybrid classical + post-quantum cryptography inside em own architecture and communication layers. Eh no dey make any chain wey already dey exist quantum-safe - on-chain signatures go still fall back to any cryptography wey chain dey use, and no be we go change am.
Wetin we dey claim, on a plain level: for most people wey dey active dey do self-custody, this on go replace the hardware wallet. For deep cold storage, device wey dey dedicated fit still be the right tool. I wan know exactly where you think say that line fall in.
This na really wetin we dey interested in for this thread.- People wey dey build Wallet and auditors: join inside the architecture and the trust boundaries.
- People wey dey use Hardware-wallet : tell me where device wey dey set aside for that purpose still beat this one.
- People wey dey Self-custody : the frustrations wey nothing for the market done fix.
- Anybody wey wan tag along before em go public.
|
| ___________________ | __________________ | __________________ |
|