Ambatman (OP)
Legendary

Activity: 1162
Merit: 1476
Don't tell anyone
|
 |
October 14, 2026, 08:23:24 PM |
|
Nor mind my title much I nor mean say to hold na crime wetin I dey try talk b say e means nothing if u nor fit use ur money take care of yourself. Spend smart and realise that once a persons dies Evrything wey e get for earth nor b e own again. I recently heard about someone that all in the name of saving and building future Neglected his earth and was economising funds to take care of himself Long story short he's no more The money wey e get cause issue for family and den Wan use ahn do burial. Try and create memories because they might be the last thing you see before sleeping forever.
|
|
|
|
|
DubemIfedigbo001
|
 |
October 14, 2026, 08:34:14 PM |
|
This na why for Bitcoin investment, you would divide your discretionary income into 3 parts, investment fund, emergency fund and discretionary consumption. Dat discretionary consumption part na wetin person suppose use jollificate and hold em side. E good to take care of yourself because na who dey alive dey invest and if you kpai, na next of kin dem you go enjoy your wealth. Some people dey neglect demselves all in the name of gathering wealth, but e no wise. I dey prioritize to enjoy myself small at least once in a week or two
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
hmbdofficial
|
 |
October 14, 2026, 08:37:49 PM |
|
Me self no gbadun that kind idea of hold without taking good care of your self, but them investor for this forum prefer to hold and enjoy the future we No body promise them. I no dey discourage hodling but at least make man enjoy part of this money him dey use invest for this bitcoin. Some people Dey actually see am as crime to even sell part of the bitcoin for their position. For if you dey invest for bitcoin you suppose get target and make the target no also dey too long way no go make you enjoy the money when you dey alive.
And also make man no go still hold coin wey nobody fit get access to in the case of death all those things suppose don dey settle from when you still get time to do them.
|
|
|
|
|
Su-asa
|
 |
October 14, 2026, 08:42:09 PM |
|
This na why for Bitcoin investment, you would divide your discretionary income into 3 parts, investment fund, emergency fund and discretionary consumption. Dat discretionary consumption part na wetin person suppose use jollificate and hold em side.
Imagine who no dey earn better amount of money during the month, e go dey somehow difficult for the person to divide em salary into three (3) parts, and besides we already know say naira no get value like before. To be honest here, who dey earn 100k monthly no go fit keep money for emergency, because them go see am as watin no dey necessary at the moment because no emergency situation dey at that very moment, so all focus na on the investment and for consumption (feeding and other bills). Me self no gbadun that kind idea of hold without taking good care of your self, but them investor for this forum prefer to hold and enjoy the future we No body promise them.
For me, the advice I get for all investors be say, you no need do pass your power, just invest the way you know say you go fit meet up and no also do something because others dey do am.
|
|
|
|
Cookdata
Legendary

Activity: 1834
Merit: 1504
Not Your Keys, Not Your Bitcoin
|
 |
October 14, 2026, 08:49:41 PM |
|
Health na wealth, chop better life, protect your health. Na who dy alive dy get investment.
|
|
|
|
|
DubemIfedigbo001
|
 |
October 14, 2026, 09:03:54 PM |
|
This na why for Bitcoin investment, you would divide your discretionary income into 3 parts, investment fund, emergency fund and discretionary consumption. Dat discretionary consumption part na wetin person suppose use jollificate and hold em side.
Imagine who no dey earn better amount of money during the month, e go dey somehow difficult for the person to divide em salary into three (3) parts, and besides we already know say naira no get value like before. To be honest here, who dey earn 100k monthly no go fit keep money for emergency, because them go see am as watin no dey necessary at the moment because no emergency situation dey at that very moment, so all focus na on the investment and for consumption (feeding and other bills). Mai brother, no be must say you go invest into Bitcoin, if you see say you no go fit meet up, you leave an. Emergency funds dey very important for anybody because emergencies must always come, no matter if you prepare for it or not, so it's best to prepare for am. Pesin wey dey earn less go try reduce him expenses so dat him go get remainder for him income wey go serve as discretionary income. The nation no good but some people dey unnecessarily extravagant. Even if na as little as 15k wey de person wey dey earn 100k get as discretionary income at de end of de month, make him try use like 5k chop life small, if you no take care of yourself, nobody will.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Cityhunter34
Sr. Member
  
Activity: 1092
Merit: 355
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
 |
October 14, 2026, 09:09:24 PM |
|
Nor mind my title much I nor mean say to hold na crime wetin I dey try talk b say e means nothing if u nor fit use ur money take care of yourself. Spend smart and realise that once a persons dies Evrything wey e get for earth nor b e own again. I recently heard about someone that all in the name of saving and building future Neglected his earth and was economising funds to take care of himself Long story short he's no more The money wey e get cause issue for family and den Wan use ahn do burial. Try and create memories because they might be the last thing you see before sleeping forever.
Your title is not bad at all, because na person wey dey alive dey invest. Honestly, I no know why many people dey value their investment pass their health, meanwhile dem dey always talk am say health na wealth. Just look at how person money dey cause problem for people wey no even know anything about the money. Things like this don happen well well, so make we dey always take our health very serious and remember say live no get part two.
|
|
|
|
promise444c5
Legendary

Activity: 1176
Merit: 1253
All things are numbers
|
 |
October 14, 2026, 09:11:31 PM |
|
Take care of your health guys.. do all that’s necessary and do everything by having a plan. If you don’t, you will eventually spend that money you think you’re investing on bills to fix your degrading health. You don’t have to be too hard on yourself just to invest.. Sure, you can reduce how much you spend just to have something to invest consistently because you also need to plan for the future as well. But again, don’t go too hard on yourself  .
|
|
|
|
|
Grace333
|
 |
October 14, 2026, 09:22:22 PM |
|
Holding Bitcoin is important because it is one of the ways to ensure financial security but most of the time i see a lot of people struggling with life and at the same time trying to keep up with their Bitcoin investment. It reminds me of someone I know that died all because she neglected her health issues, in her mind her work and investments was more important but today someone else is enjoying everything she worked for because she's dead due to the health issues she ignored. Life is delicate and it is very vital to do everything necessary to protect it even if it means selling your Bitcoin, if that's your only option.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
|
Nwada001
|
 |
October 14, 2026, 09:57:41 PM |
|
Health nah wealth oo, I never see that kind saving and investment wah person wan do way reach to abandon to take care of in own health. Stories like this no new again and some times nah even next of kin way no sabi how u take hustle money go spend am carelessly, luxury fit they pending but no be for health.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
[/quote] [center][table][tr][td][/td][td][size=20pt][nbsp] [size=6pt][color=#65e]█▄[/td] [td][font=arial black][size=24pt]R[/size][/font][/td] [td][size=2pt]
[color=#fec]▀[color=#fda]▀[color=#fc9]▀[color=#eb7]▀[color=#eb5]▀[col
|
|
|
|
I_Anime
|
 |
October 14, 2026, 10:02:28 PM |
|
One of the greatest investment is investing in yourself . Coming saying “Health is Wealth “ , prioritize your health more than anything in this space . Because when you are in a bad shape you won’t be able to do anything productive. Yes, to make this money is nice . But what shall it profit you making the money and same time putting your health at stake . Holding is not gambling or race , remove the pressure focus on healthy accumulation. Using proper method to allocate your funds , like having emergency fund and some back up funds as you accumulate.
|
|
|
|
|
Abdulzuruku01
|
 |
October 14, 2026, 10:14:46 PM |
|
Health na wealth, chop better life, protect your health. Na who dy alive dy get investment.
Dis one na true sha but as we dey enjoy life, make we dey plan for tomorrow too. Because you fit get millions for account if you just dey use am chop life and u con chop am finish without any investment plan, that person fit turn beggar later. I don witness this kind thing before. Nobody dey pray make em die. But at least even if e no go be bitcoin investment, e better make person get another investment wey go help for future. Even if we no dey again, family go fit inherit am because nobody go take care of your family for your back. Na why making plans for di future matter a lot.
|
|
|
|
|
Joy- maker
|
 |
October 14, 2026, 10:34:28 PM |
|
I just dey pity people wey dey deny themselves enjoy, just because dey won hold bitcoin for long term. Just as you Yan, na who dey alive dey hold oh, ones you pai and nobody fit access your wallet wey you dey hold your million or billions in bitcoin wey make you starve yourself to pai, then all the years wey you don hold that bitcoin done turn wasted effort. Make we shall dey use our head for the bitcoin walka no be everything them dey tell person, we shall hala prayer against wasted effort.
|
|
|
|
Crypto_Timothy
Full Member
 
Online
Activity: 294
Merit: 229
{★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!}
|
 |
October 14, 2026, 11:52:10 PM |
|
Normally na who dey alive dey enjoy life regardless of how much dey wallet, you dey get? So if at all make person dey enjoy him choppings because imagine say as you dey load up dey ignore health, one day something happen and you no dey again, everything don go like that so. Prioritizing health no be even something person gaz tell you but if at all, you must maintain your health, if you be trader, if you no well, you no, fit trade at all and even sef e get as you go neglect your health reach, that money you dey accumulate though investment, something for come happen and you go suddenly need that money plus other ones too join, just to survive. So no neglect your health because you wan invest. Nice message OP
|
|
|
|
Odogwu-Blockchain
Sr. Member
  
Activity: 826
Merit: 340
NO DEPO CODE VEGAR7, NO KYC Casino
|
 |
October 14, 2026, 11:53:16 PM |
|
You shouldn't blame him for behaving like that, that's how his brain was wired to do, it's painful because it doesn't end well. It would've been a different motivating story if he was successful with the plan and still be alive enjoying from his hard days of savings.
You see? Everything is risk, I give him the best investors so far because he practice the investment statement that says "either you get rich or you die trying"
He died trying to be rich, and that's the goal bro, no hard feelings about that, my flower buddy.
|
|
|
|
|
EluguHcman
|
 |
October 14, 2026, 11:59:30 PM |
|
Nor mind my title much I nor mean say to hold na crime wetin I dey try talk b say e means nothing if u nor fit use ur money take care of yourself. Spend smart and realise that once a persons dies Evrything wey e get for earth nor b e own again. I recently heard about someone that all in the name of saving and building future Neglected his earth and was economising funds to take care of himself Long story short he's no more The money wey e get cause issue for family and den Wan use ahn do burial. Try and create memories because they might be the last thing you see before sleeping forever.
Yeah I love the message you are trying to pass on this brief talk because, it really call on the attention of some investhustlers hustlers because so many of them had really become dump to take good care of themselves. I have also had experience about some not eating good foods and medications even when they have the money afford them. Their sense of greeds is always that they want to grow rich and planting more money without considering good health and the life we lives is the major reasons why we even needed the money. Some had even made vow with their family that on no critical circumstances should they temper their funds and warns their trustees not to spend the fund until the value of their asset if investing in such asset as Bitcoin has increased to a certain amount. I understand that of their practice maybe accompanied by discipline so that they don't even spend more than they should, but I see there a repercussion that being too strick can outcome negative result that could also end in regrets if we have second chances.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
Salahmu
|
 |
October 15, 2026, 01:07:43 AM Merited by Showlove01 (3) |
|
Nor mind my title much I nor mean say to hold na crime wetin I dey try talk b say e means nothing if u nor fit use ur money take care of yourself. Spend smart and realise that once a persons dies Evrything wey e get for earth nor b e own again. I recently heard about someone that all in the name of saving and building future Neglected his earth and was economising funds to take care of himself Long story short he's no more The money wey e get cause issue for family and den Wan use ahn do burial. Try and create memories because they might be the last thing you see before sleeping forever.
Waiting you talk they very correct because if person no fit chop well when them they alive e no go be after kpai wen the person go enjoy the money way them get, the way the mystery of life take be, e sweet make everyday be enjoyment for everybody so that wen something happen them go no say tru tru them use waiting them get wella, however waiting they even surprised me na when some people go they talk say no be now them supposed enjoy as them never make all the money them want for their life without knowing say waiting they hold people they very small because anything fit happen.
|
|
|
|
|
Tonimez
|
 |
October 15, 2026, 03:06:38 AM |
|
You see this matter of investing without taking care of yourself, na serious matter e be o because every day people dey kpai for nothing and most times when they kpai, their people no go dey able to find all their money for everywhere wey them save am and the money go just waste like that. Normally, everybody suppose know say this life na once and na who dey alive dey get investment. No matter wetin you get, if you kpai, e fit even be your enemy go inherit the one wey you suffer pass. Make we learn how to dey take care of the body wey dey suffer make this money because you fit even develop one sickness wey go just drain all your money wey you suppose chop for your mouth. I just dey pity people wey dey deny themselves enjoy, just because dey won hold bitcoin for long term. Just as you Yan, na who dey alive dey hold oh, ones you pai and nobody fit access your wallet wey you dey hold your million or billions in bitcoin wey make you starve yourself to pai, then all the years wey you don hold that bitcoin done turn wasted effort. Make we shall dey use our head for the bitcoin walka no be everything them dey tell person, we shall hala prayer against wasted effort.
Na that issue of saying your people fit no even get access to your wallet sef be the most painful part. You go suffer for nothing, you no go chop your money and your people too no go chop your money when you go because no body go see your seed phrase and log in details or e fit be say no other person even dey bitcoin wise. Make all man dey use him sense make e no go do investment forget life.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
osasshem
Full Member
 
Activity: 1246
Merit: 137
Creating a Safer Crypto Ecosystem
|
 |
October 15, 2026, 04:00:59 AM |
|
No be lie bro, na who de alive de talk of investment. This thing enter my mind as at yesterday, person de work, de save, de invest, all these things good, but you come forget say na when you de alright today, na you fit talk about tomorrow. You de invest/save for tomorrow, you no see waytin to chop today, that is person way de create expenses for tomorrow. E de alright to spend for yourself, but still spend with caution. Make e no be say you de spend because money de and investment de, then you spend to the point of eating everything before you go realise say nothing remain again.
|
|
|
|
|
Samlucky O
|
 |
October 15, 2026, 05:33:13 AM |
|
Na true, nothing Comot for wetting you dey Yan, e just be like the saying wey Dem talk say health is wealth. If person get money and e health no dey ok, wetting be the need for that money. Many cases like this don happen where many people wey dey stingy for Dem self kpai because Dem no dey eat good food or take better medicine. Last last Dem fit shear all those money wey you dey save or Dem fit use take bury you. And one thing about life be say If you die your dream don die, hardly for others to continue from where you stop, except say you Don already extablish yourself before Dem fit say make Dem continue from where you stop. The truth be say make we take our health seriously because who die don die and anything you get before no be your own again.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
|