Bitcoin Forum
October 20, 2026, 03:27:20 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 [5]  All
  Print  
Author Topic: Na wu dey alive dey hold  (Read 839 times)
Homemade-IQ
Member
**
Offline

Activity: 126
Merit: 72

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
October 17, 2026, 08:09:26 PM
Merited by Yablee0 (1)
 #81

Me sef no really like the idea of say make person just dey save for the future and no one take from that money to take enjoy himself. The future wey you say you dey wait for fit be now and you fit no live long to witness another time wey go spend this money as you anticipate for your savings when you go come chop am. Even for our investment, I no really buy the idea say make you no dey take profit dey take cool off sometimes, your health need am but if you know give am, e go take am forcefully and you go regret am. Holding na for profit making and enjoying the wealth, no go dey hold so tey you no enjoy from wetin you sef plant.
Investing in Bitcoin no be bad thing at all, but the problem wey the op dey highlight is that, if you never dy alright, no go dy invest then dy stay hungry, because e no make sense in anyway. Investment na for people wey go fit hold and see to the end of their investment, no be for person wey never chop well.

Selling some part of ur investment to use enjoy life sometimes no be bad thing, because we need to enjoy our investment journey, no be by starving urself all because of say you wan  invest when you never ready to invest.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
● PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPIN ║ BITVEST ║ PLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
MorganaX
Full Member
***
Offline

Activity: 798
Merit: 160



View Profile
October 17, 2026, 08:29:55 PM
 #82

The fact say to hold bitcoin for a long term dey good no means say person go neglect their health just because dem want to hold bitcoin. There are conditions wey person fit find himself where the best option will be for them to sell and use the money to attend to whatever they maybe facing. Na why emergency funds or backup funds dey important to get, if the man gets back funds de thing for dey more easier for him . Another thing na to put money wey we fit afford to leave aside for years into bitcoin. No put more than waiting go put you into financial pressures. I believe say this man don't go put money that is meant ifor his essential needs into savings while managing his health.

The truth be say no be normal thing for people to dey plan sey dem go or even die in the future so that's why this issue of emergency funds is excused by me personally, and also we all want better future so that's why we all strive to utilise the opportunity of saving and stashing up in bitcoin, and again there are plenty people with different type of lifestyle and pattern of doing their things as I believe even the back up funds or emergency funds we are talking about, no be even everyone wey know about am dey also keep am.

Jasmyne
Full Member
***
Offline

Activity: 210
Merit: 102


Always Practice Love


View Profile
October 17, 2026, 09:48:29 PM
Merited by Princess Leah (1)
 #83

The truth be say no be normal thing for people to dey plan sey dem go or even die in the future so that's why this issue of emergency funds is excused by me personally, and also we all want better future so that's why we all strive to utilise the opportunity of saving and stashing up in bitcoin, and again there are plenty people with different type of lifestyle and pattern of doing their things as I believe even the back up funds or emergency funds we are talking about, no be even everyone wey know about am dey also keep am.
The essence of emergency funds no be when things like death happen, emergency na for things wey go collect money from your hands wey you no plan, e fit be like accident, sickness, lost of money or even other health related issues wey you no fit say no and you must bring out money na the reason wey make e dey necessary because things of tdt nature nobody dey plan am but e dey happen always.

The funds wey you save may not be used for emergency but being in your savings e go give you the boldness to do your things cause you get how say if anything happens you get wetin you go use hold body solve am. No be every body go dey keep emergency funds no be lie but e good to keep am for investors because business fit no go as you plan you fit use wetin you save take guide.

Youngrebel
Full Member
***
Offline

Activity: 686
Merit: 227


Bitcoin hits 888,888 Block


View Profile
October 17, 2026, 10:34:01 PM
 #84

The essence of emergency funds no be when things like death happen, emergency na for things wey go collect money from your hands wey you no plan, e fit be like accident, sickness, lost of money or even other health related issues wey you no fit say no and you must bring out money na the reason wey make e dey necessary because things of tdt nature nobody dey plan am but e dey happen always.

The funds wey you save may not be used for emergency but being in your savings e go give you the boldness to do your things cause you get how say if anything happens you get wetin you go use hold body solve am. No be every body go dey keep emergency funds no be lie but e good to keep am for investors because business fit no go as you plan you fit use wetin you save take guide.
True talk my brother emergency funds no be say death something i don dey situation before wey be say that period I broke to the call and normally Na school i dey and I no really dey Cook like that on a Sunday like this local restaurant no dey open Omo i go chop for one cafe and my normal budget ma just four thousand five hundred naira highest Na him I fell say I go spend for the cafe and I neva go chop there before and money wey dey OPay Na just four Thousand seven hundred naira Na so I no ask price i chop finish plus extra rice wey I collect them tell me say my bill Na Nine thousand naira the rice and chicken seven five plus extra rice one thousand five hundred naira and Na even period i been dey expert money i say which kind Sunday wahala be this if no be say I get emergency savings for another bank wey I fit collect anytime omo Naso i for wash plate for restaurant that day and e no go funny Si thus emergency funds really dey save o.

Sonia_123
Full Member
***
Offline

Activity: 924
Merit: 202


View Profile
October 17, 2026, 11:54:32 PM
 #85

Nor mind my title much
I nor mean say to hold na crime wetin I dey try talk b say e means nothing if u nor fit use ur money take care of yourself.
Spend smart and realise that once a persons dies
Evrything wey e get for earth nor b e own again.
I recently heard about someone that all in the name of saving and building future
Neglected his earth and was economising funds to take care of himself
Long story short he's no more
The money wey e get cause issue for family and den Wan use ahn do burial.
Try and create memories because they might be the last thing you see before sleeping forever.

This life na chop as you go , nothing all the money wey we dey save go do for us, na the enjoy wey we enjoy when we dey life along we go go with, plenty people just believe sey if dem never store money well well dem never arrive, dem nor know sey the life nor be as dem dey see am, we come this life come meet money and we go live am go and na him make dem sey vanity upon vanity all his vanity, get time for yourself and an enjoy the fruit of your labor, na your sweat, after you nor dey again investment and life go continue, use discretionary income invest nor mean sey you nor go flex at all, people wey talk am sef flex pass you.
Cleanslate_
Member
**
Offline

Activity: 164
Merit: 13


View Profile
October 18, 2026, 12:25:02 AM
 #86

Nor mind my title much
I nor mean say to hold na crime wetin I dey try talk b say e means nothing if u nor fit use ur money take care of yourself.
Spend smart and realise that once a persons dies
Evrything wey e get for earth nor b e own again.
I recently heard about someone that all in the name of saving and building future
Neglected his earth and was economising funds to take care of himself
Long story short he's no more
The money wey e get cause issue for family and den Wan use ahn do burial.
Try and create memories because they might be the last thing you see before sleeping forever.

This is the biggest mistake alot of persons make they feel everything about life is work work and work, keep accumulating wealth which they don't know how it will be used when they are no more without having time for their selves, and you see some families start fighting themselves even when you're alive maybe you are having a health challenge, instead of them taking care of you all they are after is how to share what you have laboured for while still healthy without having time for yourself, it's as if you were enslaving yourself for them and so they are waiting for your weakness/death to strike.

Invest what only what you are comfortable with that will give you room to have some relaxation to yourself, in that way you will not have any reason to regret your actions,

Bitcoin investment does not tell you not to take care of yourself therefore it is not compulsory to invest if the funds is not available, some persons invest with money meant for their personal needs and that is why when the market starts to dip they are always not comfortable, they rush to sell off to avoid much loss.
Swift_tr
Jr. Member
*
Offline

Activity: 51
Merit: 1


View Profile
October 18, 2026, 11:18:24 AM
 #87

No one prays to die and no one knows when God will call them but they know they still have to be practical with their finances so that as long as they are alive, they will live better lives.
The problem isn't investing, it's when not to or when to pause to enjoy what you've gathered over the years. Why will you be starving or having health challenges when you have an active means of getting funds to take care of yourself. I think some people take this things too far which isn't ideal.
You save for rainy days and when it's raining you refuse letting your savings save you.
Derekfunds
Sr. Member
****
Offline

Activity: 798
Merit: 339


NO DEPO CODE VEGAR7, NO KYC Casino


View Profile
October 18, 2026, 12:06:41 PM
 #88

Nor mind my title much
I nor mean say to hold na crime wetin I dey try talk b say e means nothing if u nor fit use ur money take care of yourself.
Spend smart and realise that once a persons dies
Evrything wey e get for earth nor b e own again.
I recently heard about someone that all in the name of saving and building future
Neglected his earth and was economising funds to take care of himself
Long story short he's no more
The money wey e get cause issue for family and den Wan use ahn do burial.
Try and create memories because they might be the last thing you see before sleeping forever.

Normally, every body na visitor for this world and we suppose to dey acknowledge that anytime we wan do anything but the fact say we be visitor for this world no mean say, make we enjoy forget about tomorrow. Death is inevitable which will all know but we should be positive and speak positive things over our lives and we should also spend wisely especially people wey get a lot of things ahead of them, youth to be precise because if you spend anyhow today you go see anyhow tomorrow.

██████
██
██

████████████████
███████████████
██████████████
██████████████▄▄████▄▄████▄▄███████▌██▄▄████▄██
█████████████▄██▀▀▀▀██▄██▄███▀███████▄██▀▀▀▀███
████████████▐██▄▄▄▄▄▄██▌▐██▀███████▌▐███████▐██
████████████▐██▀▀▀▀▀▀▀▀█▐██▄███████▌▐██▄████▐██
█████████████▀██▄▄▄▄█████▀███▄▄▄██▀██▀██▄▄▄▄███
███████▀███████▀▀▀▀▀▀██████▀▀▀▀▀▀█▄▌███▀▀▀▀▀█▀▀
████████████████████████████▄███▄██
███████████████████████████▀█████▀










██
██
██████
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
▀█████████████████████▀
▀███████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
│ 
 150 FS NO DEPOSIT BONUS  Subscribe to Our Telegram ( > )  


████
██
██
██
██
██
██
██▄▄
▀▀▀▀
 
████████████████████████████████████████
 
 PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████


████
██
██
██
██
██
██
▄▄██
▀▀▀▀
Hyphen(-)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1708
Merit: 892


#kycfree ❎


View Profile WWW
October 18, 2026, 12:53:24 PM
 #89

No one prays to die and no one knows when God will call them but they know they still have to be practical with their finances so that as long as they are alive, they will live better lives.
The problem isn't investing, it's when not to or when to pause to enjoy what you've gathered over the years. Why will you be starving or having health challenges when you have an active means of getting funds to take care of yourself. I think some people take this things too far which isn't ideal.
You save for rainy days and when it's raining you refuse letting your savings save you.
Investing your money is something very good, but some people go extra mind to starve themselves in the name of savings and investment; they hardly take care of their health or eat good food all in the name of building their future, not knowing that if they didn’t take care of themselves, others will enjoy what they invested in. This is why I always like taking good care of myself first before everything because this life na one, and once we are gone, all what you have kept will be used by others that didn’t work for it.

The best thing to do is to always do is to have time for yourself, and take good care of yourself, invest as much as you can but don’t ignore your health because there are thousands of wealthy people that are crying for their lives because they are sick.

Emjay24
Sr. Member
****
Offline

Activity: 644
Merit: 357



View Profile
October 18, 2026, 01:45:10 PM
 #90

The fact say to hold bitcoin for a long term dey good no means say person go neglect their health just because dem want to hold bitcoin. There are conditions wey person fit find himself where the best option will be for them to sell and use the money to attend to whatever they maybe facing. Na why emergency funds or backup funds dey important to get, if the man gets back funds de thing for dey more easier for him . Another thing na to put money wey we fit afford to leave aside for years into bitcoin. No put more than waiting go put you into financial pressures. I believe say this man don't go put money that is meant ifor his essential needs into savings while managing his health.

The truth be say no be normal thing for people to dey plan sey dem go or even die in the future so that's why this issue of emergency funds is excused by me personally, and also we all want better future so that's why we all strive to utilise the opportunity of saving and stashing up in bitcoin, and again there are plenty people with different type of lifestyle and pattern of doing their things as I believe even the back up funds or emergency funds we are talking about, no be even everyone wey know about am dey also keep am.
Bro skipping emergency fund would put your portfolio in more danger and the savings you're having might be ruined with poor planning. Good planning of your finances brings about successful investment activities. While you're planning for the future, also plan for things that may prevent you from having that future of which can be emergencies, if you have enough money to handle emergencies, it would be hard to get to the point you break your investment to take care of them.

No one plans for death, but it's inevitable as no one is above it, so make you try enjoy life small so that if you no make am reach that future you're anticipating, you no go too lose. Some people dey neglect themselves because dem dey invest, it's bad especially if dem dey neglect dia health too. Make we make ourselves priority as well. I agree say na "who dey alive dey hold".

BitBakerr1
Hero Member
*****
Offline

Activity: 672
Merit: 552



View Profile
October 18, 2026, 02:17:57 PM
 #91

Health na wealth, chop better life, protect your health. Na who dy alive dy get investment.
You are correct my brother, some people take their investment very serious than their health, some people will fall sick instead of going to the hospital to run some test and then take proper treatment they would rather go to a small chemist to buy drugs.

If I have a very serious health challenge, and I have spent all my money with me and my back up funds has been exhausted the next thing I will do is to dip hands on my investment, because I value my health more than my investment.

 
█▄
R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  THE #1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄█████
█████████████
█████████████
███▀█████████
▀▄▄██████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
█████████████
▄████████████
██▄██████████
████▄████████
█████████████
█░▀▀█████████
▀▀███████████
█████▄███████
████▀▄▀██████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Ronsbit
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1064
Merit: 290



View Profile
October 19, 2026, 11:31:46 AM
 #92

Na true talk be this o. Na only person wey dey  healthy and alive dey invest in business. As you dey work make you chop and take good care of yourself because Na only you fit do am for yourself better.

Make you know say any breakdown for health as a result of ignorance and negligence fit cost you your entire savings wey you no ever fit imagine. So e better say you go for checks and routine exercise to keep fit because that one go help alot reduce some kind of things and expenses wey for come as a result of ignored health matters.

Abeg my country people, make.una try take una health serious so that e no go take una unawares.

Sunshine1525
Full Member
***
Offline

Activity: 308
Merit: 140


Bitcoin shall soon shine... Say it faster, hahaha.


View Profile
October 19, 2026, 01:07:54 PM
 #93

I wonder,  I no no how some people the see Bitcoin, Bitcoin na investment and I believe say investment no stop anybody from doing other things, no be today wey we don the hear say wetin we supposed to the take invest for Bitcoin na our discreationary income, for may own understanding, for use to figure out our discreationary, e mean sey we go don take care of our needs, all the money wey we the get no be for investment, in short, the major amount of our income na for our personal expenses, although it depends but wetin me I know be say, na our essential needs first, but make we no take am as justification no to invest.

Maybe them no understand say huge portion of their income na for important expenses, like feeding and the rest, then from the leftover dem go generate emergency/backup money, then money for investment too, that's why investment so suppose stop from giving financial attention to other areas cause na discretionary income dem dey use for am.

Anybody wey do otherwise come dey blame Bitcoin investment for no really understand how to invest or the right money to use invest. However Oyibo say "health is wealth" na who get strength and dey healthy go dey active to hustle money, dats why we need take our health seriously.

Uhwuchukwu53
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1078
Merit: 261


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
October 19, 2026, 02:40:52 PM
 #94

Truth be say investment na better thing but person no go die say him want save the money, that one na foolishness, person way sabi waiting him dey do go share am, the one way go enter saving and for health but of the money no reach to save now to care for health way be the Koko, though some person no dey reason to save even when them dey in gud health, that kind person no mean well oo, our health nem be money people wey get am supposed to they dey care for himself dey do check up, eat gud food wey go make you gather strength to pursue another money, investment na to make more money but if person make more and you no dey alive because of say you dey keep am that one na waste of energy time all everything join ooo, person wey no Sabi your labour go chop am clearn mouth without thank you health na our first target before investment if the money dey to keep our health no hesitate to carry that money dey alive first.

║
★
║
BIG WINNER!
[15.00000000 BTC]
║
★
║
▄████████████████████▄
██████████████████████
██████████▀▀██████████
█████████░░░░█████████
██████████▄▄██████████
███████▀▀████▀▀███████
██████░░░░██░░░░██████
███████▄▄████▄▄███████
████▀▀████▀▀████▀▀████
███░░░░██░░░░██░░░░███
████▄▄████▄▄████▄▄████
██████████████████████
▀████████████████████▀
▄████████████████████▄
██████████████████████
█████▀▀█▀▀▀▀▀▀██▀▀████
█████░░░░░░░░░░░░░▄███
█████░░░░░░░░░░░░▄████
█████░░▄███▄░░░░██████
█████▄▄███▀░░░░▄██████
█████████░░░░░░███████
████████░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░███████
███████▄▄▄▄▄▄▄▄███████
██████████████████████
▀████████████████████▀
▄████████████████████▄
███████████████▀▀▀▀▀▀▀
███████████▀▀▄▄█░░░░░█
█████████▀░░█████░░░░█
███████▀░░░░░████▀░░░▀
██████░░░░░░░░▀▄▄█████
█████░▄░░░░░▄██████▀▀█
████░████▄░███████░░░░
███░█████░█████████░░█
███░░░▀█░██████████░░█
███░░░░░░████▀▀██▀░░░░
███░░░░░░███░░░░░░░░░░
▀██░▄▄▄▄░████▄▄██▄░░░░
▄████████████▀▀▀▀▀▀▀██▄
█████████████░█▀▀▀█░███
██████████▀▀░█▀░░░▀█░▀▀
███████▀░▄▄█░█░░░░░█░█▄
████▀░▄▄████░▀█░░░█▀░██
███░▄████▀▀░▄░▀█░█▀░▄░▀
█▀░███▀▀▀░░███░▀█▀░███░
▀░███▀░░░░░████▄░▄████░
░███▀░░░░░░░█████████░░
░███░░░░░░░░░███████░░░
███▀░██░░░░░░▀░▄▄▄░▀░░░
███░██████▄▄░▄█████▄░▄▄
▀██░████████░███████░█▀
▄████████████████████▄
████████▀▀░░░▀▀███████
███▀▀░░░░░▄▄▄░░░░▀▀▀██
██░▀▀▄▄░░░▀▀▀░░░▄▄▀▀██
██░▄▄░░▀▀▄▄░▄▄▀▀░░░░██
██░▀▀░░░░░░█░░░░░██░██
██░░░▄▄░░░░█░██░░░░░██
██░░░▀▀░░░░█░░░░░░░░██
██░░░░░▄▄░░█░░░░░██░██
██▄░░░░▀▀░░█░██░░░░░██
█████▄▄░░░░█░░░░▄▄████
█████████▄▄█▄▄████████
▀████████████████████▀
║
★
║
║
★
║
✔ Rainbot
✔ Daily Quests
✔ Faucet
Bright0515
Sr. Member
****
Offline

Activity: 952
Merit: 304


Alhamdulillah


View Profile
October 19, 2026, 03:14:26 PM
 #95

Health na wealth, chop better life, protect your health. Na who dy alive dy get investment.
You are correct my brother, some people take their investment very serious than their health, some people will fall sick instead of going to the hospital to run some test and then take proper treatment they would rather go to a small chemist to buy drugs.

If I have a very serious health challenge, and I have spent all my money with me and my back up funds has been exhausted the next thing I will do is to dip hands on my investment, because I value my health more than my investment.
Taking investment seriously is good, it shows that you are putting in effort but when it comes to health it is very paramount and it's something that should be come first because if there's no life then there is no investment, that's the foundation of everything. Holding back your investment just because of the goals that you have set for yourself. This is a mindset that everyone investing in Bitcoin or other crypto currencies should have.

Pages: « 1 2 3 4 [5]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!