 |
October 25, 2026, 01:22:40 AM |
|
This is a good example of a Good leader, a leader that is concern about his people and does not want anything to happen to them, good leader wey fast and smart, how I wish sey na so our Naija leaders be, we for nor dey pass through all dis things we dey pass through for we country.
Kudos to our oga wey Sabi Theymos,. Wetin first come my mind na how plenty people go cope if na real sey Bitcoin nor dey exist again, how we go dey, e good make everybody dey alart, invest well and diversify to protect yourself..
|