Bitcoin price the fall yakata this period and I know say those of us way done the hold Bitcoin for since when the price been they $100,000 plus, go done the get small tension as Bitcoin done fall below $60,000 today.
Normally anybody wey dey hold Bitcoin from dat time wey e been dey $100k dolls come reach now without selling sopos panic because na about %40 loss to am. Forget about those sweet talk wey people dey sugarcoat for here, walahi anybody wey hold and him no sell go cry. But na buy back people dey carry hold themselves. Bitcoin matter na base on personal decision and how you want am to be for you. Do wetting you no say e go better for you, no follow others oo, because Dem fit dey talk another thing they still do that thing Dem they kick against for here.
Na only time it go take and we go go back to bullish trend. People that should be scared should be altcoins alias shitcoins holders, cause it very likely that many of them will not recover from this dump when the market starts getting bullish.
Truly many altcoiners no go fit recover again, but you don consider how long e go take Bitcoin investor to recover their loses for this bearish season? The best thing to just do for person wey don loss already na to buy back more now, sothat as you dey recover from your %40 lose naso you dey make profit from your new invested amount.