So please those of us that are farming airdrops should be careful of the way we use our hard earn money in them , I will even advice that we should avoid throwing your money into anyhow projects . So that you won't endup regretting it .
Dem nor dey tell person. This same advice wey dey here na the same thing we dey gambling. Na to dey wise and use money wey if anything happen, e nor go pain you too much like that. As e be now anybody wey allow all these airdrops run am street na because of greed sha. Me for now I nor dey do airdrops even though some of my guys don collect some kind profit for am, e nor just fancy me.
To be frank I first giveup on airdrop sha , but ever since I con dey understand this space more I con still dey get good knowledge on how airdrops work s there's one thing for sure, airdrop not something one should rely on only because hunger just finish the person before dem go list or launch seff . Because is only those that can actually exercise patient, go fit run airdroping.
Some projects nah dun postponed their listing date tire and most time after all the postponing dem might not even still cook seff , so the stuff nor actually easy. But how this country dey go relying on one sources is not encouraging at All.