Bitcoin Forum
September 18, 2024, 03:26:08 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
Author Topic: Beware of scammers  (Read 341 times)
Davidvictorson
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1106
Merit: 883

Livecasino.io

View Profile
September 10, 2024, 09:16:30 PM
 #41

So please those of us that are farming airdrops should be careful of the way we use our hard earn money in them , I will even advice that we should avoid throwing your money into anyhow projects . So that you won't endup regretting it .
Dem nor dey tell person. This same advice wey dey here na the same thing we dey gambling. Na to dey wise and use money wey if anything happen, e nor go pain you too much like that. As e be now anybody wey allow all these airdrops run am street na because of greed sha. Me for now I nor dey do airdrops even though some of my guys don collect some kind profit for am, e nor just fancy me.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
I_Anime (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 208

View Profile
September 10, 2024, 09:33:13 PM
 #42

So please those of us that are farming airdrops should be careful of the way we use our hard earn money in them , I will even advice that we should avoid throwing your money into anyhow projects . So that you won't endup regretting it .
Dem nor dey tell person. This same advice wey dey here na the same thing we dey gambling. Na to dey wise and use money wey if anything happen, e nor go pain you too much like that. As e be now anybody wey allow all these airdrops run am street na because of greed sha. Me for now I nor dey do airdrops even though some of my guys don collect some kind profit for am, e nor just fancy me.

To be frank I first giveup on airdrop sha , but ever since I con dey understand this space more I con still dey get good knowledge on how airdrops work s there's one thing for sure, airdrop not something one should rely on only because hunger just finish the person before dem go list or launch seff . Because is only those that can actually exercise patient, go fit run airdroping.

Some projects nah dun postponed their listing date tire and most time after all the postponing dem might not even still cook seff , so the stuff nor actually easy. But how this country dey go relying on one sources is not encouraging at All.

██████████████     D u e l b i t s  ORIGINALS    ►►►  PLAY KENO [NEW]     ███████████████
Dice  Mines  ◥ Plinko  Duel Poker  ◥ Dice Duels
███████████████     10,000x MULTIPLIER  |  NEARLY UP TO50% REWARDS     ██████████████
CryptSafe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 503

Fully Regulated Crypto Casino

View Profile
September 10, 2024, 09:35:25 PM
 #43

So please those of us that are farming airdrops should be careful of the way we use our hard earn money in them , I will even advice that we should avoid throwing your money into anyhow projects . So that you won't endup regretting it .
Dem nor dey tell person. This same advice wey dey here na the same thing we dey gambling. Na to dey wise and use money wey if anything happen, e nor go pain you too much like that. As e be now anybody wey allow all these airdrops run am street na because of greed sha. Me for now I nor dey do airdrops even though some of my guys don collect some kind profit for am, e nor just fancy me.

Na airdrop now be the talk of the town now. TON chain don carry their telegram blue print come take over the crypto space with telegram free money. Many people don cash out from the few projects wey don launch while some too fall mugu for the ones wey catch them. Make person no allow them run am streetz for the space o. These days molla dey some how o, no be to come allow scammers freestyle you for the industry o. Na shine your eye and use your head things we dey so.

Samlucky O
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 406
Merit: 309

The great city of God 🔥

View Profile WWW
September 10, 2024, 11:23:05 PM
 #44

My guy nothing comot for wetting you talk, you know say as ton blockchain come for telegram, E change the whole scope of cryptocurrency entirely and AirDrop system. The type of airdrop wey I been sabi before no be this type. The type I been dey familiar with na the one wey you go claim airdrop by performing some task and recieve your airdrop directly to trust wallet and later dem go say when the coin dey listed you fit swap for trust wallet and later E go warrant person to use USDT to unluck your claimed coin. And scammers use am scam alot of people but now this ton blockchain na real and many people don cash out.ay people go still cash out because this project them dey promising. So everything dey clear say money dey telegram, na just to keep patispating on task wey dem give person for those link wey dem give person. To be on a safer side when you don mine or receive any AirDrop and the site say make you unlock am with money, just discard dem because na scammers. No real project go require shishi from anybody to claim any token so na there o for suggest say make we dey careful on.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
█▀▀▀

█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█

▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
Dailyscript
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 148

View Profile
September 11, 2024, 08:23:53 PM
 #45

So please those of us that are farming airdrops should be careful of the way we use our hard earn money in them , I will even advice that we should avoid throwing your money into anyhow projects . So that you won't endup regretting it .
Dem nor dey tell person. This same advice wey dey here na the same thing we dey gambling. Na to dey wise and use money wey if anything happen, e nor go pain you too much like that. As e be now anybody wey allow all these airdrops run am street na because of greed sha. Me for now I nor dey do airdrops even though some of my guys don collect some kind profit for am, e nor just fancy me.

To be frank I first giveup on airdrop sha , but ever since I con dey understand this space more I con still dey get good knowledge on how airdrops work s there's one thing for sure, airdrop not something one should rely on only because hunger just finish the person before dem go list or launch seff . Because is only those that can actually exercise patient, go fit run airdroping.

Some projects nah dun postponed their listing date tire and most time after all the postponing dem might not even still cook seff , so the stuff nor actually easy. But how this country dey go relying on one sources is not encouraging at All.
Omor airdrop na something wey be say girls suppose they use they take guide. No be weting man suppose put mind for to use blow or get money. No be all of them they pay and the fact wey be say dem don bring the good old days come back na weting sweet me. At least because of how the country be make some persons wey dey do this airdrop something make them see where dem go they collect free money.

Omor any project wey they postponed their listing date that project fit end up run because na the leg dem take use start before you know their social media handle no go they functrion again. Everything go just wipe commot from interenet.

Richbased
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 253

View Profile WWW
September 11, 2024, 08:47:54 PM
 #46

This is especially for newbies in this space and some old members that haven't fully get the gist . One thing about farming airdrops is that not all are legit some are there to just scam you or waste your time . Alot of newbies are too lazy to run their own research that's why they always Fall as victims, (not only newbies though).

About this crypto games, it's just luck forget about doing thorough research or not because there are people who did research about some of those crypto games and they got convincing information about them but at last it didn't work out perhaps that's the reason why people are mining different kinds of the crypto games because they are not sure of the ones that is gonna pay or not.

The only advise I will give newbies or those mining those crypto games is that they should be careful about linking their wallet address and also make sure they don't fund those wallets they are using for crypto games otherwise they might be ripped off of their funds, and if they are connecting wallet address let it be the ones they don't use for transactions and if any of the crypto games developers ask them to make deposits in their wallets to claim airdrops they should discard it totally.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 454

IZIBE FIENSEMINI

View Profile WWW
September 13, 2024, 08:56:06 PM
 #47

So please those of us that are farming airdrops should be careful of the way we use our hard earn money in them , I will even advice that we should avoid throwing your money into anyhow projects . So that you won't endup regretting it .
Dem nor dey tell person. This same advice wey dey here na the same thing we dey gambling. Na to dey wise and use money wey if anything happen, e nor go pain you too much like that. As e be now anybody wey allow all these airdrops run am street na because of greed sha. Me for now I nor dey do airdrops even though some of my guys don collect some kind profit for am, e nor just fancy me.
This one nah normal thing sha, no be everybody badu airdrop things, mai make me I say airdrop matter nah by choice to do am, if you feel like to do e dey for you. But I believe say you get better reason not to do airdrops. Normally airdrop no dey easy to do because of time and the tapping sef, and the worst part of it be say many of them nah dust after them launch am.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!