sotelorene
Member
Offline
Activity: 156
Merit: 12
Eloncoin.org - Mars, here we come!
|
|
November 19, 2023, 10:02:35 PM |
|
I must commend this post, it's really funny.
Waiting old man go siddon see even if small pikin climb leather him no go fit see am
Meaning say knowledge or wisdom no by how you tall reach or how you big reach
|
|
|
|
|
|
|
|
The forum was founded in 2009 by Satoshi and Sirius. It replaced a
SourceForge forum.
|
|
|
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
|
Gormicsta
Member
Offline
Activity: 168
Merit: 75
|
|
November 20, 2023, 07:06:04 AM |
|
One thing I love the most about African/Nigerian proverbs is that it carries message and humor, you can't help but laugh and learn at the same time when you read through them, I just bumped into this threat and while reading the proverbs it just cracked my ribs, I couldn't stop laughing, I can't just read and pass without dropping mine. So here goes.
Woman wey never see problem.. Na im dey still hold breast run.
This proverb conveys the idea that someone who has not faced significant challenges or difficulties in life may still take certain things for granted or not fully appreciate the gravity of certain situations.
Weather hot!! É No mean say fowl go lay boiled egg. This means you shouldn't always make assumptions based on the current situation or facts that surrounds the the situation.
Person wey don faint before no be stranger to death. This proverb means that people who has experienced worse situations in the past are no more afraid of what might come in the future.
No be eye wey dem take chop eba dem take dey share meat. just because someone benefits from a situation or gains something doesn't necessarily mean they will be generous and share it with others so be cautious and not expect reciprocity or fairness from everyone,
Craze no hard to form, na the trekking be wahala. This is a cautionary reminder that one should always consider the potential consequences before engaging in any erratic or irrational behavior
|
|
|
|
Kensure
Newbie
Offline
Activity: 18
Merit: 0
|
|
November 26, 2023, 02:18:32 AM |
|
Even a baby can percieve his mothers breastmilk from afar
This adage means that even the youngest or least experienced individuals can recognize or long for something essential, like a baby recognizing the presence of its mother's breast milk even from a distance. It highlights the innate or intuitive understanding or attraction to something important.
|
|
|
|
adultcrypto
|
|
November 26, 2023, 10:39:44 AM |
|
when handshake don pass elbow, e don turn to insult
Meaning that you should know when to draw the limit in any form of social interaction because there is a level a joke will get to, it will become like an attack in personality. Another meaning to this is to never abuse privileges as that can backfire.
cricket dey burn them say e dey bring oil Meaning someone might be going through a difficult time yet some person might think he is enjoying and pretending.
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
November 26, 2023, 10:36:25 PM |
|
Proverb: When man make fence you go know how high em wisdom be.
Meaning: Your knowledge always reveal in your activity.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
Mia Chloe
Sr. Member
Offline
Activity: 336
Merit: 493
Math + Code = Blockchain 😁
|
|
November 28, 2023, 02:08:42 PM |
|
I say make I add some proverb way I form by myself
No b to carry de shout Bitcoin u no watin BTC b? Meaning:not all who talk about Bitcoin know about it
Naira de rise naira de fall but Bitcoin ge level pass am Meaning: Bitcoin is immune to inflation
Bitcoin no de heavy who hodl am Meaning: Bitcoin is virtual and therefore does not have physical weight.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
|
|
November 29, 2023, 07:58:17 AM |
|
I believe say this section no get restrictions for rank or levels...
No rank restrictions at all, provided everibodi stick to making dem proverbs for pidgin and give d explanations for real English. This ones na me be the author..
Anyhow wey e bi, you for try put explanation down so dat others go flow with you.
|
|
|
|
Uhwuchukwu53
Member
Offline
Activity: 196
Merit: 25
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
|
|
November 29, 2023, 09:16:12 AM |
|
I have been meaning to do this for a while now but each time I get distracted and laggard. I want us to have an avenue of sharing some of our indigenous proverbs while still learning the crypto stuff.
— E don tey wey I be dey plan to do this thing here but each time too much distractions dey carry my mind comot from am. I go like make our area people share some of our local proverbs here with their explanations. I go put the proverbs in bold.
Share a proverb, and then put up its meaning. It will be best if the proverb is written in pidgin English.
Make I kick start am with some Warri flavour. Area!
Nor be today wey yansh don dey back. Meaning: We are used to such a situation.
Dem nor dey tell blind man sey salt nor dey soup, you fit tell am sey oil nor dey. Meaning: Obvious things don't need explanations.
All these Proverbs have many way of communicating to our society to caution and to improve knowledge. OP I commend you for once again bring to the table in order to enhance us more "mine" is pikin wey dey in mama or papa shoulder don't know how far the journey be meaning that one who is not taking responsibility don't know what it take to provide another is person wey fall with basket for play ground tell public what she carry meaning person who exposed his secret and problem give room for mocking and criticism
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
December 06, 2023, 12:35:38 PM |
|
Proverb: No expect to find any virgin woman for maternity ward.
Meaning: You can never get pregnant without having sexual intercourse. Also means that you're the cause of your problem.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
Majestic-milf
|
|
December 06, 2023, 01:04:46 PM |
|
Una good day for this ogbonge cabal. I say make I throway salute since e don tey wey I reach dis side. Make I drop wetin I get for here
Proverbs: fly wey no dey hear word go follow dead body enter grave
Meaning: when you choose to pay deaf ears to instructions and warnings, whatever the consequences of your actions, you're the only one to blame
Proverbs: na where dey pain person, naim dem dey put near fire
Meaning: People will take whatever action necessary to resolve an issue troubling them.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
December 07, 2023, 07:32:45 AM |
|
Proverbs: na where dey pain person, naim dem dey put near fire
Meaning: People will take whatever action necessary to resolve an issue troubling them.
This your proverb just remind me of something wey happen to me this year😅. Proverb: d vex you vex for your broda nah for flesh him go feel am no be for bone. Meaning: you should forgive and forget whatsoever your relatives have done to you.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
Jessie2121
Member
Offline
Activity: 133
Merit: 16
|
|
December 14, 2023, 01:14:29 AM |
|
Proverb; The thing that killed a mother rat will always be there to make sure the young ones never open their eyes. MEANING; Wicked people are always at work.
|
|
|
|
Majestic-milf
|
Proverb; Them no dey stand one place dey look masquerade Meaning ; You should not stay at a place and expect opportunity to come knocking, rather you create it or go look for it. I greet una inside this cold harmattan morning
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
December 15, 2023, 09:31:08 AM |
|
Proverb: pikin wey dy always ask wetin kill em papa b4 em get strength to take revenge fit dy ask for em papa fate.
Meaning: You should never start a battle if you're not ready or old enough to be a winner.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
|
|
December 20, 2023, 07:10:30 PM |
|
Proverb; Them no dey stand one place dey look masquerade Meaning ; You should not stay at a place and expect opportunity to come knocking, rather you create it or go look for it. I greet una inside this cold harmattan morning Na true talk be dat. Make I use dis ur proverb remind all of us sey now na dat time not to stand one place and dey wish sey Bitcoin increase in price. Make we use dis opportunity to also keep som Bitcoin aside. Dis coming bull season go dey crazy. If ur power fit carry am, make you find som credible alts too put som cash for dem head. Nor too lavish cash dis period. Na future we dey look so, nor be immediate gratification. I greet all man. One luv 😘.
|
|
|
|
Boy_chef
Newbie
Offline
Activity: 31
Merit: 0
|
|
December 22, 2023, 07:41:50 PM |
|
Person wey dey sell charcoal no dey wear white clothes
|
|
|
|
Tmoonz
Full Member
Online
Activity: 154
Merit: 102
Eloncoin.org - Mars, here we come!
|
|
December 24, 2023, 02:26:20 PM |
|
What am elder see while sitting down, pikin sitting at the tallest tree can not see it.
Sew your cloth according to your size
Toad no dey run for day time is either something dey poshuam or in dey poshu something
|
|
|
|
SmartGold01
|
|
December 24, 2023, 03:17:14 PM |
|
Proverb: Na chicken wey walka anyhow them carry cook Christmas rice
Meaning: You must learn how you moved and attracts with people because you never can tell who is your enemy or that wants to bring you down. Mostly some people would want you down by all means seeing you stands and make progress doesn't bring happiness to them so we must be cautious on the way we walk and involved ourselves with people around us.
Proverb: Na only God wey know how our women dey take see their period
Meaning: People will always want you to do right thing without them know what you are passing true if it is convenient for you or not, but what they wants is for you to please them and displeased yourself.
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
December 26, 2023, 05:42:24 AM |
|
Proverb: Two elephants wey meet for small bridge no go go anywhere unless one lie down.
Meaning: Sometimes people need to make way for others to succeed.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
December 28, 2023, 09:19:58 PM |
|
Proverb: Two elephants wey meet for small bridge no go go anywhere unless one lie down.
Meaning: Sometimes people need to make way for others to succeed.
Very funny meaning there 🤣 e come be like say the meaning get something to do with some political matters because na them dey like make person go down for them to climb or succeed but oncrhe contrary, i believe we can actually succeed together without bringing anyone down if we don't let envy, greed and selfishness take over our thinking.
|
| . .Duelbits. | │ | | │ | ▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄ ███░░░░███░░░░███ ▀░░░▀░░▀░░░▀░░▀░░░▀ ▄░░░░░░░░░░░░ ▀██████████ ░░░░░███░░░░▀ ░░█░░░███▄█░░░█ ░░██▌░░███░▀░░██▌ ░█░██░░███░░░█░██ ░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌ ▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄ ▄███▄ ░░░░▀██▄▀ | . REGIONAL SPONSOR | | ███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██ ██░▀░██░█░███░▀██░███▄█ █▄███▄██▄████▄████▄▄▄██ ██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████ ███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█ ████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█ ███▄▄▄████████▄█▄▀█████ ███▀▀▀████████████▄▀███ ███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███ ███████▄██▄▌████▀▀█████ ▀██▄███▀██▄█▄▄▄██▄████▀ ▀▀██████████▄▄███▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | . EUROPEAN BETTING PARTNER | |
|
|
|
|