KupaCrypto
Member
Offline
Activity: 308
Merit: 26
|
|
January 11, 2024, 10:11:45 AM |
|
Proverb: Na Gather gather they form shit, Meaning: insults starts in a day
Proverb: person wey no Sabi swim no supposed go where water deep
Meaning: if you are not equal to the task don't bother taking the risk.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
In order to get the maximum amount of activity points possible, you just need to post once per day on average. Skipping days is OK as long as you maintain the average.
|
|
|
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
January 15, 2024, 04:56:31 PM |
|
I greet my fellow elders for here@ Chief Mpa, I say make I remind you say as we enter new year you supposed use one strong proverb take motivate us so that we no go misbehave but meanwhile make I motivate our elders with dis proverb wey I hear our elder for villa talk as I visit dem for our cultural day celebration.
Dem say rat wey get one hole dey die quick. Meaning: Don't depend on one source of income for survival if you want to remain financially relevant.
Normally na new year be dis and we don map out our new year resolutions but I wam use dis opportunity encourage us say make we dey try dey do other things wey go bring income to us, anything fit happen any time for one thing wey we take dey get hope and if we no get back up e go worry, make we see dis talk as advise as elders wey we be and make we make good use of am well even as we remember say we need good health to live good life.
|
| . .Duelbits. | │ | | │ | ▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄ ███░░░░███░░░░███ ▀░░░▀░░▀░░░▀░░▀░░░▀ ▄░░░░░░░░░░░░ ▀██████████ ░░░░░███░░░░▀ ░░█░░░███▄█░░░█ ░░██▌░░███░▀░░██▌ ░█░██░░███░░░█░██ ░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌ ▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄ ▄███▄ ░░░░▀██▄▀ | . REGIONAL SPONSOR | | ███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██ ██░▀░██░█░███░▀██░███▄█ █▄███▄██▄████▄████▄▄▄██ ██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████ ███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█ ████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█ ███▄▄▄████████▄█▄▀█████ ███▀▀▀████████████▄▀███ ███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███ ███████▄██▄▌████▀▀█████ ▀██▄███▀██▄█▄▄▄██▄████▀ ▀▀██████████▄▄███▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | . EUROPEAN BETTING PARTNER | |
|
|
|
Pokapoka124
|
|
January 15, 2024, 11:07:57 PM |
|
Proverb: life nor be film if not part 2 for dey. Meaning: You only get one shot at life.
Proverb: person wey shit dey catch nor dey waka anyhow. Meaning: You are careful not to make mistakes when you are clear on your plans.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
|
|
January 16, 2024, 03:06:24 PM |
|
~snipped~
Pokapoka, my man. E don tey oh. I nor sure sey I dey even see your brakelight for forum as a whole sef. I bin dey think sey you don retire here. Anyway, good to read from you again.
|
|
|
|
Pokapoka124
|
|
January 16, 2024, 10:37:10 PM |
|
Pokapoka, my man. E don tey oh. I nor sure sey I dey even see your brakelight for forum as a whole sef. I bin dey think sey you don retire here. Anyway, good to read from you again.
Pepsin still dey hang boot for forum lol. E just get one or two wey ah dey package based on the outside life nai just dey chop my attention. I still dey shook face here when I get breathing space for office. Small time ah go resume fully. I greet you bros.
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
February 08, 2024, 11:02:40 AM |
|
Proverb: If you no fit look ahead, you go always remain blind.
Meaning: You should always know what you want to achieve in future.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
February 08, 2024, 06:22:45 PM |
|
Proverb: If you no fit look ahead, you go always remain blind.
Meaning: You should always know what you want to achieve in future.
Dis one enter well as na beta word wey we dey see as e dey happen on a steady for our everyday life, na like the word wey our elders say if you fall to plan then you plan to fall i believe say your proverb make sense well well. One sad truth wey I don realize now be say even when people know wetin Dem want to achieve am na wahala because for we county naija the only thing wey dey work currently na our local garri market. I good like add small thing here, e no go work out to know wetin person want just like that but make people dey try work hard to make sure say dem achieve wetin Dem want.
|
| . .Duelbits. | │ | | │ | ▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄ ███░░░░███░░░░███ ▀░░░▀░░▀░░░▀░░▀░░░▀ ▄░░░░░░░░░░░░ ▀██████████ ░░░░░███░░░░▀ ░░█░░░███▄█░░░█ ░░██▌░░███░▀░░██▌ ░█░██░░███░░░█░██ ░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌ ▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄ ▄███▄ ░░░░▀██▄▀ | . REGIONAL SPONSOR | | ███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██ ██░▀░██░█░███░▀██░███▄█ █▄███▄██▄████▄████▄▄▄██ ██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████ ███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█ ████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█ ███▄▄▄████████▄█▄▀█████ ███▀▀▀████████████▄▀███ ███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███ ███████▄██▄▌████▀▀█████ ▀██▄███▀██▄█▄▄▄██▄████▀ ▀▀██████████▄▄███▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | . EUROPEAN BETTING PARTNER | |
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
February 09, 2024, 11:13:01 AM |
|
Proverb: If you no fit look ahead, you go always remain blind.
Meaning: You should always know what you want to achieve in future.
Dis one enter well as na beta word wey we dey see as e dey happen on a steady for our everyday life, na like the word wey our elders say if you fall to plan then you plan to fall i believe say your proverb make sense well well. One sad truth wey I don realize now be say even when people know wetin Dem want to achieve am na wahala because for we county naija the only thing wey dey work currently na our local garri market. I good like add small thing here, e no go work out to know wetin person want just like that but make people dey try work hard to make sure say dem achieve wetin Dem want. My Oga, piple dy work hard for this contri but when things no dey always go dia way e go b like say your efforts no follow. E dey also make plenty piple dey discouraged and dem no go wan like to try again and if some piple wey dia own don better see person wey don give up e go be like the person never try to make things better for am. The contri strong like karnel, this our naija alone nah discouragement ma no lie for you, only God nai dy help us and again, if e better for any of una today help the next man of you feel like.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
Olatundespo
Newbie
Offline
Activity: 61
Merit: 0
|
|
February 09, 2024, 05:10:37 PM |
|
Wow, dis thread wey you start dey really interesting. Wetin I dey see here na something wey I no dey hear everyday. E dey quite diverse and e all dey make sense. E dey surprise me say no matter how much we dey advance for life, many of us still dey hold onto our traditions.
And I also like how the new faces dey join the group and also me.
|
|
|
|
Davidson500
Newbie
Offline
Activity: 28
Merit: 0
|
|
February 11, 2024, 10:26:55 AM |
|
Let me start by saying, who hasn't used proverbs in their speech at some point in time? We all have ! Proverbs are an integral part of our daily communication. Having a strong knowledge of proverbs we not only help you in increasing communication skills but would also help you do well in various competitive areas.
Proverb: Better soup na money kill am Meaning: The good things in life don't come cheap.
Proverb: Rice way dey bottom pot today go dey on top cooler tomorrow. Meaning: No condition is permanent.
Proverb: One day breeze go blow and fowl yansh go open Meaning: Nothing stays hidden for ever.
|
|
|
|
Berry2d
Jr. Member
Offline
Activity: 31
Merit: 2
|
|
February 11, 2024, 10:56:46 AM Last edit: February 11, 2024, 11:36:41 AM by Berry2d |
|
Proverb: monkey smart monkey smart, na because tree near tree Meaning: you can only be smart in what you know best to do.
Proverb: aboki bring suya.. aboki bring suya.. na cow body dey suffer am Meaning: it is only ignorant that will make someone not to understand that excessive demand is hurting the person bringing it.
Proverb: indomie dey easy to cook but people dey Cook bean pass indomie without considering the time. Because if E don E go bellefull pass indomie. Meaning: better things take time to achieve.
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
February 11, 2024, 11:13:44 AM |
|
Proverb: Person wey sleep with nyash (anus) wey dey scratch am must wake up with fingers wey dey smell.
Meaning: There's nothing dirty that you do privately that won't come out in the open.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
DaveNeck
Jr. Member
Offline
Activity: 43
Merit: 1
|
|
February 12, 2024, 11:20:55 AM |
|
I have been meaning to do this for a while now but each time I get distracted and laggard. I want us to have an avenue of sharing some of our indigenous proverbs while still learning the crypto stuff.
— E don tey wey I be dey plan to do this thing here but each time too much distractions dey carry my mind comot from am. I go like make our area people share some of our local proverbs here with their explanations. I go put the proverbs in bold.
Share a proverb, and then put up its meaning. It will be best if the proverb is written in pidgin English.
Make I kick start am with some Warri flavour. Area!
Nor be today wey yansh don dey back. Meaning: We are used to such a situation.
Dem nor dey tell blind man sey salt nor dey soup, you fit tell am sey oil nor dey. Meaning: Obvious things don't need explanations.
Pikin wey wash him hand well go follow elder chop for the same plate Meaning: pikin wey get sence dy follow elders do things
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
February 15, 2024, 10:46:46 PM |
|
Proverb: Face of goat wey dey frown no go fit stop em owner wey wan carry am go market.
Meaning: No matter how you think a person is not able to do something because of a disability you will be shocked with their victory some day.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
|
|
February 23, 2024, 06:10:18 AM |
|
Proverb: Face of goat wey dey frown no go fit stop em owner wey wan carry am go market.
Meaning: No matter how you think a person is not able to do something because of a disability you will be shocked with their victory some day.
Bros, dis ur interpretation get small k-leg oh. Dem nor dey take morning know bad market.Meaning: You don't dismiss a thing by rushing into conclusion based on first incident.
|
|
|
|
Uhwuchukwu53
Member
Online
Activity: 196
Merit: 25
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
|
|
February 23, 2024, 06:30:13 AM |
|
Rat wey dey house they invite outside rat say food dey Meaning: person wey get some na em exposed him self A child in the parents shoulder never know the distance they are going Meaning child under parents don't know life is not easy Old woman that throw away basket on play ground invited public Meaning: tabling your problem gives people room for opinion including your enemies
|
|
|
|
Btcdeybodi
Member
Offline
Activity: 83
Merit: 16
|
|
February 24, 2024, 03:50:47 PM |
|
Though me I no grow up for village sha o but sometimes when my uncle's them de advice me e get some adage and proverbs them wey Dem dey use for me and e plenty of which I don't know whether people don already mention am because people wey reply to this thread plenty well well but make I drop this two:
××An apple doesn't fall far from the tree ---- meaning say Pikin dey get the same character and behavior like the parents.
××It's only when you near a tree that you would know the kind of fruits it bears ------ meaning say Na when you reach person body naim you go know the kind of person wey them be
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
February 26, 2024, 01:37:01 AM |
|
Proverb: If life don beat you well well and your face don swell up, just dy smile and behave like fat man.
Meaning: In life always try to make the best out of it no matter what.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
March 12, 2024, 12:49:44 PM |
|
My people I greet una, e come be like say our elders here don go on holidays but as I dey think am I come understand say now na raining season our elders don go do farm work so that dem go rush come back before rain start. Make I drop one proverb abeg make here for hot small abeg make we no forget say na here we dey learn all the better word dem to take guide our children for our families.
Proverb: Pikin wey no get papa and mama no supposed dey cry of hunger dey go house. Meaning: If you are the bread winner in your family, you don't need to depend on anyone else in your family for survival because the burden is already on your shoulders.
|
| . .Duelbits. | │ | | │ | ▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄ ███░░░░███░░░░███ ▀░░░▀░░▀░░░▀░░▀░░░▀ ▄░░░░░░░░░░░░ ▀██████████ ░░░░░███░░░░▀ ░░█░░░███▄█░░░█ ░░██▌░░███░▀░░██▌ ░█░██░░███░░░█░██ ░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌ ▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄ ▄███▄ ░░░░▀██▄▀ | . REGIONAL SPONSOR | | ███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██ ██░▀░██░█░███░▀██░███▄█ █▄███▄██▄████▄████▄▄▄██ ██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████ ███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█ ████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█ ███▄▄▄████████▄█▄▀█████ ███▀▀▀████████████▄▀███ ███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███ ███████▄██▄▌████▀▀█████ ▀██▄███▀██▄█▄▄▄██▄████▀ ▀▀██████████▄▄███▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | . EUROPEAN BETTING PARTNER | |
|
|
|
rachael9385
|
|
March 12, 2024, 08:12:03 PM |
|
Proverb: Face of goat wey dey frown no go fit stop em owner wey wan carry am go market.
Meaning: No matter how you think a person is not able to do something because of a disability you will be shocked with their victory some day.
Bros, dis ur interpretation get small k-leg oh. Dem nor dey take morning know bad market.Meaning: You don't dismiss a thing by rushing into conclusion based on first incident. I also get one obonge African proverbs we I won add here, although many of us fit also done know am since but make I just talk am sha. Restless feet fit waka enter inside snake pit– This one means say person wey no get any better things wey em dey use em life dey do fit carry em leg waka enter where bad things them plenty. My advice for this talk be say make we find better things out our hand so that we no go enter trouble, them also talk am say an idle man nah devil's workshop, . As this country dey badh everyday make person also do meaningful things wey go provide money for ram. Nah only person wey no get jobs dey talk watin em next neighbor do wey no dey good.