Translated Topic in Pidgin Language;
[TUTORIAL] LND node for Windows for Lightning Network - Beginner friendly Original Topic: [TUTORIAL] LND node on Windows for Lightning Network - Beginner friendly Author:
Mahiyammahi
Hello Bitcoiners!
I start my journey and get inspire by
NotATether's Lightning Node challenge, after i finish my Bitcoin core Node challenge wey I run for 14-days, for dis forum. Dey don already get di Detail guide from
Satofan44 for
🔥🔥 Complete GUIDE for Lightning Desktop Nodes since em tutorial na base on Ubuntu I dey write dis on behalf of Windows users since most people for forum na desktop user also I see people wey perticipate for 14 days bitcoin core node run most of dem na for Windows. So on behalf of dem na em I dey write dis tutorial.
I follow plenty documantion most of dem dey outdated or some miss some part, after I combine all di wahala wey I face, I write down all di problem na so i fit to run di final LND node for Lightning Newtwork
Wetin be di Lightning Newtwork?- Di Lightning Network na di second layer build for top of Bitcoin wey dey enables:
instant
lowfees
scalable bitcoin payments
Requirements- Windows PC (Windows 10 or Higher )
- At least na 600GB free disk space for Bitcoin core full node dey require (unless you use pruned mode)
- Stable Internet and patience
Phase 1 - Download and Sync di full Bitcoin Core Nore (if you don already finish dis you fit skip dis part)Di fully synced Bitcoin Core node dey required, in order to work yur LND node properly. However, if you still insist to run for pruned mode dey aware of dis limitation
- Pruned nodes dey delete old blockchain data → LND can’t find some transactions wey e needs
- dis dey breaks channel creation, backups, and some RPC commands
- save your txn details manually for queries
STEPS1. Download Bitcoin Core
👉
https://bitcoincore.org/en/download/2. Install and run am.
3. Let di bitcoin core run for background for fully synced since e go download 600GB wey worth of block data
4. Dis fit take you 24h to 3/4 days depends for yur PC hardware composition and yur internet speed.
5. After fully synced you Bitcoin core node follow this
6. Find yur Bitcoin core node file directory/Path, dis fit be like dis - C:\Users\<YourUsername>\AppData\Roaming\Bitcoin
7. Or if you download am another directory you fit simply look for am like dis
Windows+R paste dis
and enter e go take you to you bitcoin core path.
8. Open
bitcoin.conf for notepad add dis -
server=1
txindex=1
rpcuser=bitcoin
rpcpassword=your_secure_password
zmqpubrawblock=tcp://127.0.0.1:28332
zmqpubrawtx=tcp://127.0.0.1:28333
9. if you dey run your bitcoin core for
pruned mode -
server=1
prune=20000
txindex=0
rpcuser=bitcoinuser
rpcpassword=your_secure_password
zmqpubrawblock=tcp://127.0.0.1:28332
zmqpubrawtx=tcp://127.0.0.1:28333
note - You must change your password and also change di pruned amount make e match how your Bitcoin Core node dey run. It is suggested to run your bitcoin core node pruned - 10/20 GB . prune=20000 here indicating 20GB of pruned.
Phase 2 - Download , Install and Run LND node STEPS1. Download LND for Windows:
👉
https://github.com/lightningnetwork/lnd/releases2. Download dis version - lnd-windows-amd64-v0.19.2-beta.zip [must download
windows-amd64.zip one dere you go get plenty of version for linux , rasbery pie so di specific name wey I mention download dat one to avoid any wahala]
2. Comot Di folders part to
[Create di folder name
lnd for
C:\ and comot di lnd part wey you just download, you go get lnd.exe and lnd.cli for dere]
3. Create LND config folder for dis path
C:\Users\<YourUsername>\AppData\Local\Lnd
4. inside dat folder create di file name
lnd.conf [make sure say di extension no be txt cause windows sometimes dey hide extension] and put dis into dat lnd.conf
[Application Options]
alias=MyLNDNode
listen=0.0.0.0:9735
[Bitcoin]
bitcoin.active=true
bitcoin.mainnet=true
bitcoin.node=bitcoind
[Bitcoind]
bitcoind.rpcuser=bitcoin
bitcoind.rpcpass=your_secure_password
bitcoind.rpchost=127.0.0.1
bitcoind.zmqpubrawblock=tcp://127.0.0.1:28332
bitcoind.zmqpubrawtx=tcp://127.0.0.1:28333
[you fit change 'alias' dis go be your node name , also make sure say you change di pass]
5. Restart yur Bitcoin Core
make we start LND6. Open command Promt -
For Windows, if you dey use Command Prompt, you go need to specify di exact file name and path. So try dis one if e no work -
for di first time e go ask to create wallet
7. Open anoda command promt and
cd C:\lnd
lncli.exe create
or
cd C:\lnd
.\lncli.exe unlock
We dey specify am by adding .\ for start and adding exe
E go ask for wallet password to take create wallet , put your wallet password. If you no see anything for screen no worry power shell/command promt dont show you pass for security reason. Save your recovery seed. Congratulation you don do everything okay , LND don dey run. E go take some time to sync with bitcoin core.
8. To check yur Lnd node status run dis
you go see somethin like dis -
{
"version": "0.18.5-beta commit=v0.18.5-beta",
"commit_hash": "4ccf4fc24c750d098cf24566ef4bbc0311c7d476",
"identity_pubkey": "0206abb79af738e8009dff2eeb78cac43441c54c32a65db87398a4903ffded7a50",
"alias": "MyLNDNode",
"color": "#3399ff",
"num_pending_channels": 0,
"num_active_channels": 0,
"num_inactive_channels": 0,
"num_peers": 2,
"block_height": 895957,
"block_hash": "0000000000000000000172ec1306a6b2f58314370aef2dd0573a1defadb478d7",
"best_header_timestamp": "1746794076",
"synced_to_chain": true,
"synced_to_graph": false,
"testnet": false,
"chains": Notice:- Your node suppose dey say
"synced_to_chain": true if na false dat means say e never still get synced with yur bitcoin core, e go take some time to synced normally na 5/10 min.
Pase 3- make we Create Channel and Pay invoice for Lightning NetworkSTEPS1. To create channel you go need to fund your wallet first , you need to fund your wallet wit atleast 35k sats. 20k Sats to create yur channel and 10k sats for reserve . You go get back dis 10k sats if you close your channel.
2. To fund your wallet make we get wallet address first
now send 35k-40k sats to dis wallet.
3. Before you create channel connect with pesin
lncli connect pubkey@ip:port
4. You fit see all node details for here -
https://1ml.com/node 5. Di top nodes dey require 100k sats to create di channel I create am with
Blixt Wallet node you fit try am -
.\lncli.exe connect 0230a5bca558e6741460c13dd34e636da28e52afd91cf93db87ed1b0392a7466eb@176.9.17.121:9735
6. After e connect, now create am -
.\lncli.exe openchannel --node_key=0230a5bca558e6741460c13dd34e636da28e52afd91cf93db87ed1b0392a7466eb --local_amt=20000 --private
we dey create private channel here, cause public channel dey require 100k sats
7. You suppose see your funding txn dere, e go take 3 block confirmation to tek create yur wallet successfully.
8. Check yur channel here -
or if e dey pending
.\lncli.exe pendingchannels
Now make we pay some invoice 8. Grab di invoice or Public address from Nostr , Stacr news
lncli payinvoice <invoice_string>
e go look like this
lncli payinvoice lnbc160u1p5x5rlqpp5qnvmh2smde2mdayhnu8he20nkejxes3hw9k77036ce6t5kh5ve7qdqqcqzys xqrrsssp5lgfy8tfwnfmy6jvk57867zyganucsk9t3fnxug5sfcwegkkxt89q9qxpqysgqtr8htaxw9 avqa9ywn4qs47d5vxm44r7l2ssfmt7ch4u36yyqs9aru25psf5vuhlydgnfrysgd0zzq37dsuq0z4qa ndjlptgnl0p2lfqpgmrqg0
9. To create yur own invoice
lncli addinvoice --amt=5000
Congratulation
if you pull dis all and succed
You fit see some difficulty if you dey connect to some public node I go recomended to use VPN , cause I face dis problem den I try am with Proton VPN .na my ISP just dey block anoda pesin to connect. Satofan44 ask me to collab with am, but I dey always busy na why I no gree with am. E take me month to create and open channel to run di Thunderhub Webpage after i run my LND node. I too dey lazy ig .
Maybe I fit miss many tin or my write up dey bad/not well clear abeg consider dis am. Sorry for any kind of wahala wey I cause.