Bitcoin Forum
May 06, 2024, 11:32:46 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
Author Topic: Fuel Scarcity Discussion: NNPC sells petrol for N148; private depots, N215+  (Read 640 times)
GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 546


Leo is resting.


View Profile WWW
January 02, 2023, 10:22:23 PM
 #21

For this fuel scarcity matter eeh, I go like talk am as e be based on say I dey into the game and I understand the reason why e be like this.
First of all, na our president wey be minister for petroleum be the reason behind fuel scarcity for naija and the reason wey make em do wetin em do na so that em people wey be politicians especially em party members APC to get beta money wey dem go take do election for this 2023.

Our Presidoo allocated the supply of fuel for one particular depot for naija wey be Masters Energy knowing too well say if all the depot wey dey naija work the supply of fuel go dey easy and all the fuel station go sell for normal price our oga do the magic so that master energy go only get fuel and plenty fuel station go lack fuel because line up go dey among tankers to see fuel even if dem increase the price of fuel.

Personally, I go let us know say I dom dey master energy for PH for 7 days now dey wait for the turn but I never fit load fuel even after I pay additional 100k wey (NUPENG) charge just for you to pack tanker inside depot still no way for me because of the plenty tanker wey dey wait make dem attend to dem also. The price of fuel na #237 per liter for the depot but na the bribe and delay wey station owners dey encounter as dem go depot to buy fuel na em make fuel cost inside naija for now. I go still update us for here if any other thing happen from tomorrow concerning fuel matter for our country naija.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
Bitcoin mining is now a specialized and very risky industry, just like gold mining. Amateur miners are unlikely to make much money, and may even lose money. Bitcoin is much more than just mining, though!
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714995166
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714995166

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714995166
Reply with quote  #2

1714995166
Report to moderator
1714995166
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714995166

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714995166
Reply with quote  #2

1714995166
Report to moderator
1714995166
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714995166

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714995166
Reply with quote  #2

1714995166
Report to moderator
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
January 03, 2023, 07:41:32 AM
 #22

Abeg,make una  no vex o,I won know who dey always make the fuel scarce ? Whether na tanker drivers or na federal government or filling stations owners.

I no think say federal government dey follow for this one unless e reach strike time wey tanker drivers go strike. Mainly na always issue between Depot and filling station dem. E fit be say depot wan increase price for selling so now filling station owners wey wan cashout go come hoard their fuel so when depot increase their price dem fit come sell their old supply for a higher prices then get better gain (this na one of the reason fuel Scarcity dey come about).

Now no be say fuel no dey but who when sell at a cheap price now when they fit sell later at a higher price. The next one be say depot dun give update say fuel no dey so now filling station go come hoard the current fuel wey dem get so dem fit they sell at a higher price when fuel scarcity come as depot never get supply or depot dun get compass to sell to only specific filling station like NNPC. The whole thing dey dey depot their hand, na dem dey cause everything mainly then follow by tanker drivers then filling station owners.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 675



View Profile WWW
January 03, 2023, 10:34:27 PM
 #23

I never know why e be say na during Christmas and New year we de get too much fuel wahala for this country.
The mata self de tire me because person no fit just travel anyhow now cost of transportation don high because fuel don cost. Even fuel wey person go use for Generator now come be like say person wan buy fuel to travel because d money don triple the former moni wey we de buy am before.
The most annoying thing be say na our President be the minister of Petroleum Cry

You just hit the bull by the horn. President be minister of petroleum and him no fit solve the issue wey we get for fuel scarcity for the country. That means say people wey hold that position before too try their best too. Hopefully, if new administration come into power dis year, we hope say them go find lasting solution to this fuel scarcity during Yuletide period. The matter tire everybody for the country like this.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 05, 2023, 08:45:36 PM
 #24

Fuel the scarse, things they increase money, Transportation this time around na one big issue, where we bin dey pay 500naira before done turn 2k, with no remorse. Na wa o, abeg o na this year o, no only pray for good leader get ur pvc and vote oo, Inec no dey count prayers oo, na vote them they count, so make we come out in our large numbers and vote rightly, no follow the small money dem give you sell our country, if possible collect the money still vote your conscience, Nigeria is for you and I , not for them , not fit Der children, vite competency, vote a president not presidency, we Dan too suffer for Nigeria, and e no supposed be so
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
January 08, 2023, 08:59:17 AM
 #25

Fuel the scarse, things they increase money, Transportation this time around na one big issue, where we bin dey pay 500naira before done turn 2k, with no remorse. Na wa o, abeg o na this year o, no only pray for good leader get ur pvc and vote oo, Inec no dey count prayers oo, na vote them they count,

Aswr the wey things dey go I no sure say any president wey come go see am easy oh. Na better problem him dey go inherit do abi una no see the debt wey Nigeria get for e head already and bubu still dey borrow borrow more as nothing concern that one. Him dun talk anything concerning this fuel scarcity so? See as everywhere quiet like say nothing dey happen meanwhile taxi dey use transportation price use kill person. Even bot drivers dun dey add money for normal fee wey the bot give and if you no like am you cancel comot for their car. E no easy my brothers.

You just hit the bull by the horn. President be minister of petroleum and him no fit solve the issue wey we get for fuel scarcity for the country. That means say people wey hold that position before too try their best too. Hopefully, if new administration come into power dis year, we hope say them go find lasting solution to this fuel scarcity during Yuletide period. The matter tire everybody for the country like this.

Buhari wey no understand wetin to be petroleum ministry be go carry work give himself so him fit dey chop from too pocket now see as things dun turn out. You no go allow people wey sabi the job do am. Just rubbish government na dis man the run and now dem wan put their godfather for the seat and after him enter na so so compensation dem go dey do to themselves with positions meanwhile dey no sabi one thing for that position. Taa God no go gree bad thing happen to us again. We dun too surfer.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
January 10, 2023, 08:50:55 PM
 #26

I no know why em be sae, anytime wey we enter December/January fuel price go skyrocket for our country. This kind thing don turn to a normal thing every given year. I no know weda the petroleum marketers the purposely do am.

The cost of price for my side no be here. Can you believe that my side dem dey sell fuel around 450naira-500naira per litre. Filling stations d sell anything wey they feel like without fear or conscience of the masses. Our state government no d do am anything about am. They just keep quiet the watch how the masses the suffer for cost of transportation.

You know sae when the price of fuel increases, indirectly everything don increase for price be that. Transportation for my state now no be small thing. We just the pray make we come out from this quickly cos we don suffer in the hands of filling stations

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Franctoshi
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 546



View Profile
January 12, 2023, 06:35:50 AM
 #27

Fuel scarcity is purposely caused by di Nigerians bourgeoisie (capitalists) join with di politicians. Can imagine di conconbility day, Dangote  fuel refinery dat dey were saying dat will reduce fuel scarcity 4 di kwantri, nd wen finally Dangote finished di refinery na out kwantri im dey carry im fuel dey go sell. Dangote fuel e no dey sell in 9ja. But nai imported fuel nai we still dey buy. Nd all dis things wey dey happened like dis, the leaders no fit do anything to help di matter, bcos di bourgeoisie e dey more stronger Dan di kwantri leaders. Bcos na dis capitalists nai dey select who go become di leader in di kwantri

Bro me and you no wetin dey sup 4 dis we coutri, na fight between di Rich and di poor plus di middle class ,all of them "we politicians"  don steal money go invest or go buy share for Dangote Keep finish come dey fine way to increase fuel price make dem profit , most of politicians na under Dangote dem dey go hide their money finish.

 di same game wey dem play with cement wey make cement price dey high like dis wen Dangote take over na wetin dey wan come Carry come for we Petrol matter, so dat all di pipo dem wey don invest moni for Dangote refinary na dem go dey profit 4 dis fuel price hyke matter.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Rruchi man
Legendary
*
Online Online

Activity: 1288
Merit: 1086


Bitcoin Casino Est. 2013


View Profile
January 12, 2023, 04:23:26 PM
 #28

di same game wey dem play with cement wey make cement price dey high like dis wen Dangote take over na wetin dey wan come Carry come for we Petrol matter, so dat all di pipo dem wey don invest moni for Dangote refinary na dem go dey profit 4 dis fuel price hyke matter.
Regarding the matter of petrol, I got a litre of petrol today for 350naira and from wetin dey see so e dey be like say the price go hard to return to that 160-180 wey we been dey vex dey buy before. Na 300 a litre nai people dey mostly reason say the price go dey. If you do business in these conditions, now na the best time to adjust the prices of your things because things dey expensive for market and whether or not you dey use fuel directly or not, you go must dey affected.

When I think of this fuel scarcity issue, I just wonder why we have had so many cases of fuel scarcity with the present administration than we dun see with the past, abi na lie?

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Franctoshi
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 546



View Profile
January 13, 2023, 07:37:01 PM
 #29


Regarding the matter of petrol, I got a litre of petrol today for 350naira and from wetin dey see so e dey be like say the price go hard to return to that 160-180 wey we been dey vex dey buy before. Na 300 a litre nai people dey mostly reason say the price go dey. If you do business in these conditions, now na the best time to adjust the prices of your things because things dey expensive for market and whether or not you dey use fuel directly or not, you go must dey affected.

E dey hard for dis we countri make something price go up and later come back exactly to dat price.
Me I see am say everything wey dey happen 4 dis we countri na game of interest ,wetin go enter dia pocket (selfishness) ,no body dey reason how odas go feel.
You no say dis fuel matter dey been first wan increase the price mid last year , wey pipo no agree and workers been wan protest.
Me I think say dis na strategy to carry di price go di #350 b4 price without pipo noticing their Agenda.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Enjoyment
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 0


View Profile
January 14, 2023, 03:13:58 PM
 #30

This fuel scarsity of a thing im don tire person like me especially during Christmas, why are we killing ourself by ourselves, can't we fear God for ones? Politians have mercy on us(Timaya) you are current.
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
January 19, 2023, 03:25:09 PM
 #31

Regarding the matter of petrol, I got a litre of petrol today for 350naira and from wetin dey see so e dey be like say the price go hard to return to that 160-180 wey we been dey vex dey buy before. Na 300 a litre nai people dey mostly reason say the price go dey. If you do business in these conditions, now na the best time to adjust the prices of your things because things dey expensive for market and whether or not you dey use fuel directly or not, you go must dey affected.

As I just reach house I just say make I come table my experience again for this thread, first few days back I get my own for N330 but today na N290 for filling stations wey dey my side. True true, this government no try at all. Like with all the surfer dem dun put us through why dem go get add fuel wahala join knowing say that one they cause everywhere to scatter. Now I dey hear say dangote wan commission him refinery and stories dey fry around say na government money dem use build that refinery say no be dangote money and ask usual dem go give dangote all the license to they refine Nigeria oil and na their dem go dey continue their stealing.

Like this na dem dun finally get better office for Nigeria oil head and dem go sabotage any other refinery wey wan come compete with dangote just as dem do with him other competition for block, sugar etc industries dem. See as the richest man for American dey change change hand steadily but for here na dangote dey, from my child birth up till now, now tell me how that nation wan take grow when the power and money dey centralized in one place depriving others the opportunity to grow.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 360


Underestimate- nothing


View Profile WWW
January 19, 2023, 05:57:46 PM
 #32

Regarding the matter of petrol, I got a litre of petrol today for 350naira and from wetin dey see so e dey be like say the price go hard to return to that 160-180 wey we been dey vex dey buy before. Na 300 a litre nai people dey mostly reason say the price go dey. If you do business in these conditions, now na the best time to adjust the prices of your things because things dey expensive for market and whether or not you dey use fuel directly or not, you go must dey affected.

As I just reach house I just say make I come table my experience again for this thread, first few days back I get my own for N330 but today na N290 for filling stations wey dey my side. True true, this government no try at all. Like with all the surfer dem dun put us through why dem go get add fuel wahala join knowing say that one they cause everywhere to scatter. Now I dey hear say dangote wan commission him refinery and stories dey fry around say na government money dem use build that refinery say no be dangote money and ask usual dem go give dangote all the license to they refine Nigeria oil and na their dem go dey continue their stealing.

Like this na dem dun finally get better office for Nigeria oil head and dem go sabotage any other refinery wey wan come compete with dangote just as dem do with him other competition for block, sugar etc industries dem. See as the richest man for American dey change change hand steadily but for here na dangote dey, from my child birth up till now, now tell me how that nation wan take grow when the power and money dey centralized in one place depriving others the opportunity to grow.
Boss as you talk this matter now my body weak I swear me I no even understand this fuel matter I know some filling station wey they only open around four sell like for an hour them go close the FILLING STATION till another day, the thing done tire me, the part wey you talk about power and money been centralized no be lie, the fact be say even if dangote start they produce fuel we go still see shege for this people hand God pass them.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1253


View Profile
January 19, 2023, 08:17:43 PM
 #33

Today I was thinking that fuel subsidy would have been removed in Goodluck's time because at that time fuel price #97 per liter so if they removed it by then when fuel price was very low, now fuel price would have #150. Because the marketer would like to increase their prices to to meet up their demand but now that they are selling fu at the rate #300 per liter and fuel subsidy is totally removed then poor business people e no go buy fuel again. And fuel price go reach #700-900 per liter. And the scarcity of fuel go increase more than like this. The marketers are purposely making fuel to be scarce.
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
January 19, 2023, 09:08:35 PM
 #34

As I just reach house I just say make I come table my experience again for this thread, first few days back I get my own for N330 but today na N290 for filling stations wey dey my side. True true, this government no try at all. Like with all the surfer dem dun put us through why dem go get add fuel wahala join knowing say that one they cause everywhere to scatter. Now I dey hear say dangote wan commission him refinery and stories dey fry around say na government money dem use build that refinery say no be dangote money and ask usual dem go give dangote all the license to they refine Nigeria oil and na their dem go dey continue their stealing.

Like this na dem dun finally get better office for Nigeria oil head and dem go sabotage any other refinery wey wan come compete with dangote just as dem do with him other competition for block, sugar etc industries dem. See as the richest man for American dey change change hand steadily but for here na dangote dey, from my child birth up till now, now tell me how that nation wan take grow when the power and money dey centralized in one place depriving others the opportunity to grow.

My brother it is well. People dey talk say January na double month couple with the hike in fuel price come make things dey very hard for the common man. Dem tell us say Nigeria no get any functional refinery, say dem dey carry our crude oil go abroad go refine am then bring am back to our country. Na wicked people on authority just dey frustrate this blessed nation. No be say we no get what it takes to maintain our refineries, e get people wey dey profit from the crude oil as dem ship am abroad and ship am back to naija just as some people dey profit from the Boko Haram insecurities in the north. As dem ship d crude oil outside other fractions are not coming back, and the logistics companies wey dem contract to the run the package na persons get am and them no go like make that kind of choppings stop. Dem go dey do all it takes whether na juju and bribe to see say Nigeria dey take crude oil outside and bring am back. I know say the Dangote private refinery no go fit serve the whole of Nigeria but make we see if e go fit make any difference.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Phyna4
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 28
Merit: 3


View Profile
January 20, 2023, 09:37:02 AM
 #35

Thank God for my solar, I've stop buying fuel for now. the transport fare is really annoying this period.
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
January 21, 2023, 06:25:27 PM
 #36

And the scarcity of fuel go increase more than like this. The marketers are purposely making fuel to be scarce.

Yes I think this particular one the government no follow but na the marketers demselves dey run am. Because I dey hear information say fuel go dey depot like dis but dem no go gree sell and sometimes fuel go dey dis filling station but dem go wan purposely make the fuel scared so the price go go up. Everybody wey use this opportunity wey government head no dey focused cashout. You know say the government all focused na how dem go use win this year election, whether na legit or win bribery.

My brother it is well. People dey talk say January na double month couple with the hike in fuel price come make things dey very hard for the common man.

Aswears this month no wan finish oh, like this we still dey 21th oh and we get more 20+ day to go because this month dey normally get like 40 days. Oyah see this small 20 days day dey belike we dun dey spend one month already. I just pray make this month do fast finish so person go kw where him stand. Na salary people I just dey pity pass because dem gas wait until month end to recieve money to use tidy place up. God dey sha.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 679


View Profile WWW
January 21, 2023, 08:14:50 PM
 #37

And the scarcity of fuel go increase more than like this. The marketers are purposely making fuel to be scarce.

Yes I think this particular one the government no follow but na the marketers themselves dey run am.

The thing is, oil marketers have been the problem of Nigeria's upstream petroleum sector, ever since its inception, the government is just a victim just like the citizens who suffered from various impacts of this unlawful practice of oil marketers just for their corrupt intentions as their aided by government officials who cooperate with the marketers to steal from government fuel subsidy is their tools to take from government and price increase is their means of robbing citizens and to achieve that.
The oil marketers create artificial fuel scarcity to force the citizen's into buying at high price due to availability of the product.
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
January 23, 2023, 11:05:03 AM
 #38

As the scarcity of fuel and its price lingers for our country, there are indication that the FG fit remove fuel subsidy for ending of June. That one step(subsidy removal) go make matter worst for the country. Just imagine sae the FG remove am. we go see another level of suffering.
Quote
Petrol May Hit N800/Litre On Subsidy Removal – Marketers

As the scarcity of the Premium of Motor Spirit, popularly called petrol, continued on Sunday, oil marketers have stated that the cost of the commodity would cross N800/litre once subsidy on PMS is removed.

Industry operators had repeatedly stated that the high cost of subsidy on petrol was a burden on the Nigerian National Petroleum Company Limited and was contributory to the prolonged crisis in the downstream oil sector. NNPC is the sole importer of petrol into Nigeria.

The Minister of Finance, Budget and National Planning, Zainab Ahmed, recently suggested that the government should gradually withdraw subsidy on PMS, stressing that the budgetary allocation for subsidy would end in June.

But oil marketers told our correspondent that while it could be advisable to remove subsidy, Nigerians should know that the cost of petrol could cross N800/litre once the commodity was no longer subsidised.

They urged the Federal Government to ensure that all the necessary measures and infrastructure to ensure a less stressful subsidy removal regime were put in place before implementing the decision.

“If the government fails to take the appropriate measures, and they say they want to remove fuel subsidy, the situation will be worse than this, the masses will suffer. How can you remove subsidy and you don’t have this product (petrol),” the Secretary, Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria, Abuja-Suleja, Mohammed Shuaibu, stated.

He added, “If the government removes subsidy, where is the product? If you are removing subsidy, maybe by that time, the way diesel is sold at between N800 – N900/litre, we could be buying petrol at N800/litre, if not more than that.

“This is because the product will be scarce, even from the government cycle. So the government should tell Nigerians the truth about this fuel supply crisis. It is not a problem caused by marketers.”

Shuaibu said oil marketers were ready to sell, stressing that when marketers got products a few weeks ago, the queues disappeared.

“But as it is today, you have black marketers everywhere selling with jerrycans and you will ask, where are the security agencies and the regulators?” he asked.

The IPMAN official added, “By tomorrow they will claim that it is the fault of the marketers. How? We are businessmen and every businessman wants to make a profit. You know the law of supply and demand. When the product is scarce, prices will rise, and vice versa.”
Link: https://www.facebook.com/1690703604505977/posts/pfbid0D7rbXoWD1ydBbDfVKdUmvVimSBuUitfQzEEF2kPvHX6MTPEHk77FE28XdqvctFxJl/

According to FG, so the high cost running fuel subsidy na em the contribute to the prolonged crisis for the oil sector and they refuse to build our own refinery since they already know that.

Thank God sae this present administrator their time to go don reach. Make we see wetin the next government go do. Whether na to remove fuel subsidy or not, or to find another alternative entirely

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 23, 2023, 01:47:51 PM
 #39

I think say this fuel matter done come back to Normal, na wa for this kind country oo wey we dey. This fuel thing done inflate the price of many things oo, even some states wey there fuel prices dey ok them done increase transport by almost 50% self.. I no know where the country dey go with this kind fuel increase and scarcity.

I went to delta state last week I no believe say I spend 15k for only transport within the state oo. This shit is just tiring and needs urgent attention and solutions.
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421



View Profile
January 24, 2023, 12:25:59 PM
 #40

Sometimes I ask myself questions. How can Nigeria the giant of Africa and a oil producing nation be running shortage of products unnecessarily? Product price hike, hoarding of products etc all these bothers alot. Is it that our leaders are bereft of ideas  on how to navigate the petroleum industry or what? It is saddened that atvthis level we are still experiencing scarcity of fuel. What a miasma! O sorry for Nigeria. This morning product was sold at #300 and last week I saw on one of the dailies that the federal government has reduced or approved the new pump price to #185. How come they are still selling above that pump price. Anyways, private stations are doing there own while the federal government are doing there's.
There are lots of questions yet to be answered by our leaders. When the appropriate time comes, they would be made to answer the questions they have been running away from.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!