Bitcoin Forum
November 16, 2024, 04:17:30 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Obasanjo official endorses on Peter Obi for president how una reason the mata?  (Read 361 times)
Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1036
Merit: 674


View Profile WWW
January 10, 2023, 08:40:18 PM
 #21

Without any bias make una talk truth, you think say this message from OBJ na him genuine mind abi another political decision so him enemy Atiku no go get supports to fit win the election or to make sure the likes of Tinubu no enta that seat as him fit do things wey go make OBJ not relevant again for Nigeria. Also you feel say this decision from OBJ na another from to make himself relevant so Incase OBI win him fit carry shoulder up say na him put am there and try get benefits with godfather parole. 
Wen e com to political mata/office, leadership nd govmnt somtin, OBJ nd Atiku too sabi demselves via say, dem 2 bin don work hand in hand b4 nd na frm watin Atiku do way shock OBJ na em turn dem enemies way till 2day, e mam OBJ fear to see am in full control of d nation.
OBJ 2 endorse d pple's choice Obi today no dey far frm 2 discredit Atiku by also, to clear way 4 en side if Obi finally enter dat seat. OBJ already knw say, himself nd Atiku no ft work nd so, nothing com out en side if na Atiku enter dat seat. 4 Tinubu side, Tinubu na APC man nd on top of dat wth all en display, I no sure say, pple deh really see am to enter dat seat. Mak e try en luck wth Obi bt, Obi go stil serve d pple well, I hope.
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 556


God is All


View Profile WWW
January 11, 2023, 06:56:10 PM
 #22

From my own view,OBJ dey try to correct things for the country, unto say when e bin dey power to make things good for the country, he no do am instead na e put this country for all these mess. I see say e don get conscience and won try e best to see whether e go fit help Nigeria get good leader to free him mind from wetin dey hunt am.

If na base on politics, I no come know about that one but na the truth na e OBJ dey talk,if say Nigerians fit see and understand wetin OBJ dey talk,e for make sense because na on PO be d man wey fit save Nigeria from this backwardness.
Well i know for sure say obasanjo no really like atiku at all, the two of them been dey like cat and rat when den bin dey power. But seeing this your comment come make me dey reason watin you talk because na only person wey don dey there before nai go fit understand all the Dirties wen dey go on for that aso rock. Obj as you said fit don grow conscience because him too dey see the big mess way him inself don put the country because na dem be the people wey supposed set things right for the country right from the onset and now the damages don really deep, him don com get sense to endorse person wey him feel go fit amend am small. Make we Nigerians just pray that we should really get it right this time because this country just need something and someone different to help it from further sinking. 

▄▄███████████████████▄▄
▄███████████████████████▄
████████▀░░░░░░░▀████████
███████░░░░░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░░░░███████
██████▀░░░░░░░░░░░▀██████
██████▄░░░░░▄███▄░▄██████
██████████▀▀█████████████
████▀▄██▀░░░░▀▀▀░▀██▄▀███
███░░▀░░░░░░░░░░░░░▀░░███
████▄▄░░░░▄███▄░░░░▄▄████
▀███████████████████████▀
▀▀███████████████████▀▀
 
 CHIPS.GG 
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███
▄███
░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄
▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄
███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███
███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███
███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░██
▀███
░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░██▀
▀███
░▀▄░░░░░░░░░▄▀░██▀
▀███▄
░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀
▀█
███▄▄▄▄▄▄▄████▀
█████████████████████████
▄▄███████▄▄
███
████████████▄
▄█▀▀▀▄
█████████▄▀▀▀█▄
▄██████▀▄▄▄▄▄▀██████▄
▄█████████████▄████████▄
████████▄███████▄████████
█████▄█████████▄██████
██▄▄▀▀▀▀█████▀▀▀▀▄▄██
▀█████████▀▀███████████▀
▀███████████████████▀
██████████████████
▀████▄███▄▄
████▀
████████████████████████
3000+
UNIQUE
GAMES
|
12+
CURRENCIES
ACCEPTED
|
VIP
REWARD
PROGRAM
 
 
  Play Now  
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 391


Underestimate- nothing


View Profile WWW
January 13, 2023, 01:24:46 PM
 #23

 I believe Obasanjo has his own reasons for supporting Peter Obi. Most of our leaders have regretted most of their decisions by giving support to some that do not deserve it, and they all want to correct a situation that has gotten out of control. Since I work in media IBB once visited our radio station for an interview, and from the sound of his voice, it was clear that he was unhappy with how Nigeria has become. That day, I met IBB, which was a great honor because the man had done so much for his nation.

▄▄███████████████████▄▄
▄███████████████████████▄
████████▀░░░░░░░▀████████
███████░░░░░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░░░░███████
██████▀░░░░░░░░░░░▀██████
██████▄░░░░░▄███▄░▄██████
██████████▀▀█████████████
████▀▄██▀░░░░▀▀▀░▀██▄▀███
███░░▀░░░░░░░░░░░░░▀░░███
████▄▄░░░░▄███▄░░░░▄▄████
▀███████████████████████▀
▀▀███████████████████▀▀
 
CHIPS.GG 
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███
▄███
░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄
▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄
███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███
███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███
███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░██
▀███
░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░██▀
▀███
░▀▄░░░░░░░░░▄▀░██▀
▀███▄
░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀
▀█
███▄▄▄▄▄▄▄████▀
█████████████████████████
▄▄███████▄▄
███
████████████▄
▄█▀▀▀▄
█████████▄▀▀▀█▄
▄██████▀▄▄▄▄▄▀██████▄
▄█████████████▄████████▄
████████▄███████▄████████
█████▄█████████▄██████
██▄▄▀▀▀▀█████▀▀▀▀▄▄██
▀█████████▀▀███████████▀
▀███████████████████▀
██████████████████
▀████▄███▄▄
████▀
████████████████████████
3000+
UNIQUE
GAMES
|
12+
CURRENCIES
ACCEPTED
|
VIP
REWARD
PROGRAM
 
[ 
Play Now
]
SOKO-DEKE
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 854
Merit: 572



View Profile
January 13, 2023, 03:42:15 PM
 #24

As dis Mata bi, I no Sabi waiting our baba obasanjo get for mind wen kon they back Peter obi now. Na him get him reason for dat. But for waiting I they think be sai na Godfather him bi befor as well all  Sabi especially for any presidential candidate wen want comot under d shadow of PDP before, but I kon reason why him follow atiku now. As Mata b for naija and yoruba side both obasanjo and tinubu they how power dey are, so i kuku no e go hard make obasanjo support tinubu. As for me baba obasanjo have taken a right decide by no backing either atiku or tinubu to avoid some certain things in future, if atiku or tinubu leta win d election. And if na Peter obi leta win baba obasanjo Don get ground 4 for b Dat.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
 
 Duelbits 
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
TRY OUR UNIQUE GAMES!
    ◥ DICE  ◥ MINES  ◥ PLINKO  ◥ DUEL POKER  ◥ DICE DUELS   
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
 KENONEW 
 
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
[/tabl
Enjoyment
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 0


View Profile
January 14, 2023, 02:45:46 PM
 #25

Well for the endorsement I personally will not doubt it much because as a father in the field, he may be seeing from behind.
Obari
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 528


A Proud Father of Twin Girls 👧 👧


View Profile WWW
January 18, 2023, 06:30:36 PM
 #26

The Mata with papa OBJ no be today and right from when I small, and me I know say, that man na one man wey I know say dey seat one place dey control the country and he dey get upper hand for decision making for the country.
I no know why the ex president come put hand for obi matter and I dey feel say he dey find small person he fit control because if you see the other major aspirants like Atiku and jagaban you go understand say ex president no actually fit get this people dance to him tune.
In all, obi really need to filter the people he deals with make Dem no go fall him hands.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
martyns
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 840
Merit: 137



View Profile WWW
January 23, 2023, 03:38:33 AM
 #27

Everybody don see papa Obasanjo as person wey him face show for Nigerian election and politics mata,so as him don endorse Peter Obi so,opponent don dey already know say wahala dey,because before him endorsam so,dem go don plot their graph well, knowing say obi no go fail atall,dem go don finish their work inside house.and to me,eno go dey bad say na Peter Obi rule us because when I listen to him manifesto,he looks promising,him talk about things we go give us life,the only problem their be say dem dey talk all those things finish and dem go still go loose guard when dem don already sit down for that sit.
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 32


View Profile
January 28, 2023, 04:54:12 PM
 #28

Everybody don see papa Obasanjo as person wey him face show for Nigerian election and politics mata,so as him don endorse Peter Obi so,opponent don dey already know say wahala dey,because before him endorsam so,dem go don plot their graph well, knowing say obi no go fail atall,dem go don finish their work inside house.and to me,eno go dey bad say na Peter Obi rule us because when I listen to him manifesto,he looks promising,him talk about things we go give us life,the only problem their be say dem dey talk all those things finish and dem go still go loose guard when dem don already sit down for that sit.
Obasanjo knows what's best for Nigeria so he has endorsed the man he feels can take Nigeria to the next level the same way he endorsed Umaru Musa yar'adua and today he is one of the best presidents Nigeria got lately,  for a man like Obasanjo who has been actively serving Nigeria in key capacities since his days in the military and even when he became a civilian president he knows at least most things including the problems of this country and the way out so he endorsing Peter obi I think is a positive move for him and  this country Nigeria.
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 306



View Profile
January 29, 2023, 10:05:40 AM
 #29

Waitin obasanjo talk no bad sha because among all this candidates wey dey contest for president I dey fear dem most especially atiku because this buhari regime we don face a lot as PDP and APC don show us waiting our eyes no suppose see for this country, na better talk Obj talk so about Obi, make our country fit better.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 548


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
January 30, 2023, 02:09:42 PM
 #30

snip

Obi seems like one hard guy that's not easy to crack, but I know all this political stuff comes with this godfatherism thing, but despite that, OBJ still would not mislead Obi so badly like the way Tinubu would turn the country if he attained the presidential seat. I even read that Tinubu has enormous power in the whole of Lagos, and he always decides who he wants to become the governor of Lagos. 

I think OBJ supporting Obi is a good intention; since he can't support Atiku or Tinubu, his support must go for one person, and if that person is Obi, that's even better. 

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
February 02, 2023, 11:20:35 AM
 #31

Obasanjo endures peter obi,is a welcome development, because Obasanjo have rules this country and he knows who is able and capable to move this country forward, Obasanjo is among  the old politician we have in Nigeria so he has compared and contrast the aspirants and have thinking that if really we want to move Nigeria forward and want a better Nigeria, after this he made his preferable candidate, because he also knows their past record as well,so for me I think he is a wise man and he also made a wise choice..
Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 2016
Merit: 329



View Profile WWW
February 03, 2023, 07:27:55 AM
 #32


Na good thing say OBJ deh endorse Peter Obi because Obi na the best man for Aso Rock. But make Obasanjo just go find one place sit down. After how he went against Jonathan and endorsed Buhari nobody supposed deh take his words to be anything again. He is part of the problem of Nigeria too. He joined others and gave us Buhari weh be everybody nightmare today. The OBJ weh we deh talk self no be the same OBJ weh no deh fit win elections for his ward?

░░░░░░░░▄███▄████▄
░░░░░▄▄▄████░░████▄▄▄
░░░░░░▀▀████░░████▀▀
░░░░░░░░░████████
░▄░░░░░░░███░░███
█▀░██▄░░░░██████░░░░░░░░░▄
░░████▀░░░░▀██▀
░░▀██▀█░░▄░░░░░░░░▄▄▄▄▄
░░░▀░▄░▀▄█░░█▀░▄▀▀▄░█░▄▀▀▄
░░░░██████▄░██░█▀▀▄█▄█▄▀▀█
░░░░███████▄░▄██▀▀█▄█▄█▀▀█
░░░░████████████▀▀▄█▄█▄▀▀
▬▬▬▬▪▪  ▪▪ BTCitcointalk list of
Scam Alleged Casinos
▰▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰      ▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰     ▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰     ▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰     ▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰    ▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰▰
Betting Platform  Under Scrutiny
▪▪▪▪ In Progress ▬ Inactive ▬ Invalid ▬ Resolved ▬ Unresolved ▪▪▪▪
Is yours in our list? Check it out
Curated by: @Holydarkness ◢
░░░▄▄████████▄▄
░▄██▀░░░░░░░░▀██▄
▄█▀░░░▄▄▄▄▄▄░░░██▄
██░░▄▀░░░░███▄░░██
██░░█░░░░░████░░██
██░░▀▄░░░░███▀░░██
██▄░░▀▄░░░██▀░░▄██
░██▄░░░▀██▀░░░▄██
░░▀██▄▄▄▄▄▄▄▄██████▄
░░░░░▀▀▀▀▀▀▀▀░░░▀█████▄▄
░░░░░░░░░░░░░░░░░░▀██████
░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░▀███▀
Lida93
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 605


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
February 04, 2023, 09:55:46 AM
 #33

Quote
Former President Olusegun Obasanjo has formally endorsed Mr Peter Obi of the Labour Party as his preferred candidate for the 2023 presidential election. TheNewsGuru.com (TNG) reports Obasanjo endorsed Peter Obi as his preferred candidate in his New Year message to Nigerians. The former president said: “None of the contestants is a saint but when one compares their character, antecedent, their understanding, knowledge, discipline, and vitality that they can bring to bear and the great efforts required to stay focused on the job, particularly looking at where the country is today and with the experience on the job that I personally had, Peter Obi as a mentee has an edge.

“Others like all of us have what they can collectively contribute to the new dispensation to liberation, restoration and salvaging of Nigeria. One other important point to make about Peter is that he is a needle with thread attached to it from North and South and he may not get lost. “In other words, he has people who can pull his ears, if and when necessary. He has a young and able running mate with a clean track record of achievement both in public and private life”. TNG reports the New Year message personally signed by the ex-President was released by his spokesman, Kehinde Akinyemi.
Source: https://thenewsguru.com/politics/breaking-obj-officially-endorses-peter-obi-for-president/

I know say una go dun hear this news from the different social platforms wey we dey but I say make I bring am here make we reason one or two. Without any bias make una talk truth, you think say this message from OBJ na him genuine mind abi another political decision so him enemy Atiku no go get supports to fit win the election or to make sure the likes of Tinubu no enta that seat as him fit do things wey go make OBJ not relevant again for Nigeria. Also you feel say this decision from OBJ na another from to make himself relevant so Incase OBI win him fit carry shoulder up say na him put am there and try get benefits with godfather parole.  Within you think about this decision by OBJ entirely?.
First of all I go say na bold step in the right direction, weda na for personal interest or na based on vendetta wey the former vice president Atiku with am bin get or not, I just believe say the decision to support Peter Obi na for the good of Nigeria. Cos person lik Obi na be the best option for a better naija among all the presidential aspirant, if you look well at Obi manifesto and policy plans even if him be ur enemy buy for the sake of de love you get for the country you go even adopt am as your candidate and I see say na just wetin Obasanjo just do so.

Our own part as the youths of the country be say mk we also throw our weight behind Peter Obi too cos na we be the only structure the man get for a beta naija.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 32


View Profile
February 04, 2023, 10:11:10 PM
 #34


Na good thing say OBJ deh endorse Peter Obi because Obi na the best man for Aso Rock. But make Obasanjo just go find one place sit down. After how he went against Jonathan and endorsed Buhari nobody supposed deh take his words to be anything again. He is part of the problem of Nigeria too. He joined others and gave us Buhari weh be everybody nightmare today. The OBJ weh we deh talk self no be the same OBJ weh no deh fit win elections for his ward?
At this point we no need OBJ to endorse Peter obi for us to know say Peter Obi nai be the most qualified presidential candidate wey we get, see waiting the happen for our country now. You get money but to use the money come be issue, they are now buying money with money for POS all because of say the government of the day done fail us, na only Peter obi dey in the right position to bring us out of this mess wey this present GOVERNMENT done drop us, so make we come out in mass come vote for am weda OBJ endorse am or not.
Belarge
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 100

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 05, 2023, 09:06:59 PM
 #35

Obasanjo do better thing to endorse peter obi as en preferred candidate oo, but una know say politicians no dey do things without benefits oo, make una reason this thing with me oo, I hope say obasanjo never endorse peter obi so that en go dey control peter obi when en don become president oo, because I no really trust this obasanjo endorsement oo.

Atiku na obasanjo friend right from time, why en no endorse Atiku, why e be say na peter obi en choose to endorse?
 Abeg oo, make obasanjo allow our peter obi for us oo, we know say no politician good oo, but atleast we fit manage peter obi...

Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 2016
Merit: 329



View Profile WWW
February 06, 2023, 08:30:18 AM
 #36

You get money but to use the money come be issue, they are now buying money with money for POS

Na this one follow deh funny me. It is crazy my brother. I no ever one day think say we go reach this point for Nigeria weh person go use naira buy naira. Nothing we no go see for this APC government. How person get money for bank but you no fit withdraw am to use. Them say it is not good to keep money at home, make we take am go bank, and now banks no even fit release the money, even the old naira notes o. This is serious and nobody don get punished for all this bad things weh deh happen.

░░░░░░░░▄███▄████▄
░░░░░▄▄▄████░░████▄▄▄
░░░░░░▀▀████░░████▀▀
░░░░░░░░░████████
░▄░░░░░░░███░░███
█▀░██▄░░░░██████░░░░░░░░░▄
░░████▀░░░░▀██▀
░░▀██▀█░░▄░░░░░░░░▄▄▄▄▄
░░░▀░▄░▀▄█░░█▀░▄▀▀▄░█░▄▀▀▄
░░░░██████▄░██░█▀▀▄█▄█▄▀▀█
░░░░███████▄░▄██▀▀█▄█▄█▀▀█
░░░░████████████▀▀▄█▄█▄▀▀
▬▬▬▬▪▪  ▪▪ BTCitcointalk list of
Scam Alleged Casinos
▰▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰      ▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰     ▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰     ▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰     ▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰    ▰▰ ▰▰ ▰▰ ▰▰▰
Betting Platform  Under Scrutiny
▪▪▪▪ In Progress ▬ Inactive ▬ Invalid ▬ Resolved ▬ Unresolved ▪▪▪▪
Is yours in our list? Check it out
Curated by: @Holydarkness ◢
░░░▄▄████████▄▄
░▄██▀░░░░░░░░▀██▄
▄█▀░░░▄▄▄▄▄▄░░░██▄
██░░▄▀░░░░███▄░░██
██░░█░░░░░████░░██
██░░▀▄░░░░███▀░░██
██▄░░▀▄░░░██▀░░▄██
░██▄░░░▀██▀░░░▄██
░░▀██▄▄▄▄▄▄▄▄██████▄
░░░░░▀▀▀▀▀▀▀▀░░░▀█████▄▄
░░░░░░░░░░░░░░░░░░▀██████
░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░▀███▀
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!