Bitcoin Forum
May 02, 2024, 04:32:19 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: African Gender Inequality (Naija)  (Read 307 times)
Sexylizzy2813 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
November 08, 2023, 08:28:36 AM
Merited by Obari (4), Majestic-milf (3), Promocodeudo (2), hugeblack (1)
 #21

Before I go respond... I wan note say this thing from culture.
Our forefathers pass am to us and the worrying thing be say people wey dey practice am now dey prepare to pass am to future generation. But e need stop.

Our forefathers dem don do dia own pass and dem no force am put for our body say we must follow that style till death, and we really need to stop am as you talk because is like we no dy grow, we just dy one place dey expect change to happen. Me I no too blame our forefathers again nah our present papa dem because na dem dey make am hard for we the young ones, to me is like dem know say e no dey help other Dan mount pressure on us but dem still dey do am.

Quote
Those old days, our papa dem fit born upto 14 children where dem dey look for man pikin. Them go marry plenty wives dey find the one we go give them man pikin.
This don really change, girl pikin na better gift from God just like man pikin. See Ngozi Okonjo Iwela na....

No be lie oh, one man seven wives thirteen girls but no boy pikin and dem see am as curse, no length wey dem no go go to find solution and if dem get one, just forget am.
Girl pikin get dia own role to play with boy pikin but I no know why e be say boy pikin con dy more important for some men eyes.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
1714667539
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714667539

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714667539
Reply with quote  #2

1714667539
Report to moderator
1714667539
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714667539

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714667539
Reply with quote  #2

1714667539
Report to moderator
1714667539
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714667539

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714667539
Reply with quote  #2

1714667539
Report to moderator
If you see garbage posts (off-topic, trolling, spam, no point, etc.), use the "report to moderator" links. All reports are investigated, though you will rarely be contacted about your reports.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714667539
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714667539

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714667539
Reply with quote  #2

1714667539
Report to moderator
Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 190


The great city of God 🔥


View Profile WWW
November 08, 2023, 10:22:24 AM
Merited by hugeblack (2)
 #22

For African families we dy see how the boy pikin dy get plenty recognition pass the girl pikin and e go come look like say the girl pikin no get value, we dy sometimes hear of papa wey dy always desire to get male pikin as if say the female pikin no follow for children.
Sometimes this matter dy put plenty pressure for the mama and for the man e go be like say na she get the power to choose which gender to born. Na wa oh, if she born man pikin you go notice say na the boy pikin the papa go regard pas the girl pikin.
for this matter...

No be say as African father need the male child no mean say the female child no follow or say the female no get value. Wetting dey cause that thing be say e don be heritage from there four-fathers to make sure say dem get male child to replace them  when them don't die or make the male child born piking wey go maintain there name, make there linage no comot. Because the female go mary and there children no go answer there grandfather name.Them dey see am say House wey male child dey people no fit attack them anyhow too so na these things make people dey act so wired if Dem no born Male child.


For many societies children nah the bedrock and without them e be like say person comit genocide, e dy sad to know say most families and even societies for African as a whole and Naija as a contri dy see the girl pikin as temporal fixture for the house bcos dem go marry them comot from the house one day but I feel say the girl pikin role important pas like that oh.
According to statistics male work force constitute about 59.9% for Naija. here
Some people fit argue say the girl pikin dy more privileged than the boy pikin when it comes to job opportunities bcos them believe say the girl pikin fit move market pass the boy pikin, but still on still na male dominated economy.
Wetin our govt fit do to change the status quo of the girl pikin for the society, bcos according to World Economic Forum Gender Gap Index Naija dy rank 139 out of 156 for female representation for leadership.

I say make I drop this one here and also hear una own opinion for this matter...

Although the truth be told, indirectly the femal gender
na temporal fixture. Because if she don't marry she don change name be that some self na like once in 2years you go see am depending on were she married. The husband people don't become here new home. All wetting she dey plan no for she with her husband. But that one no change our narrative of the topic. Despite all I still see the female gender more relevant in the society today.

For most Homes in Africa the male no dey get time to look after family, wetting Dem dey focus na there wife. to take care of mother and father na problem. But the female hadly forget were them come from. As the world fey civilize naso our afrimentality or narrative they change.

For Government aspect, nothing them fit do.

Victorybit1
Member
**
Offline Offline

Activity: 155
Merit: 79


View Profile
November 08, 2023, 10:55:08 AM
 #23

Even for this civilized era, some people still dey value male pikin pass and it's not good. E get one couple wey born twin, boy and girl. The way the papa dey take the boy pikin no be so e take the girl twin. The mother even told me that sometimes when the man dey ask of the children, na the boys e dey always ask of because he dey work in another state, I come dey wonder say person still dey behave like this. I feel for that man because be don't know what the future holds for the both twins.
I'm happy say, some people now dey enlightened now because of education and don't have that mindset that the male children are better than the female
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!