Bitcoin Forum
April 27, 2024, 10:58:07 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: How we go take make our local board better?  (Read 149 times)
Hatchy (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 458


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
April 19, 2023, 11:54:10 AM
Last edit: April 19, 2023, 04:36:23 PM by Hatchy
Merited by Justtoons (1)
 #1

Una good morning oooo my country people. I dey new for Bitcoin talk so I say I come hail una. Since I take come,I just dey take my time to study the forum.

 Recently I just dey observe our local board, I con see d good work wey our people dey do for this forum and dem dey help well,well. Out of all the local board, na only this our own na e dey active pass for the forum and e dey jolly me for body. I even dey see the good work wey some people like Satoshi princess, Igebotz, cryptopreneurbrainboss and some others dey do to dey help make sure say this board dey active and with good quality posts. I too go do my best to make sure say I still contribute to make our board better.

Actually, I just noticed say we never get moderator unlike other local boards Dem get. I know say our board still dey new and e never reach one year since Dem give us local board. But abeg make Dem still try add moderator for us abeg make e for reduce some kind ugly post for this our board although I know say we dey try grow am Sha.

Another thing again we I observe na e be d matter weycryptopreneurbrainboss still talk early this year about our subthreads and childboard. I really like the idea,e go make sense and go dey very important. If una observe well now, our local board just dey mixed up with different thread everywhere and everything just dey mixed up. If newbies come here, them go just confuse and no know watin Dem dey fine at all. According to cryptopreneurbrainboss and from my own observation,some important subthreads and childboard wey we go need for our local board go include.

1.introduction (about our local board, newbies, and some important thing wey Dem go need to know)

2.polities( governments, elections)

3.our Economy (Naira,market,food,school)

4.security(news, security update)

5. Bitcoin Nigeria (cryptocurrency,trading,the market)


All these one go make sense at least for now because I noticed say almost all the post wey Dem don create for this our local board, dey revolve round these matters. So abeg watin una talk about this matter. I no know how possible e go dey abeg make Dem help us correct d disorderliness for our local board. Thank una once again abeg make una drop comment watin una think.


███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
1714258687
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714258687

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714258687
Reply with quote  #2

1714258687
Report to moderator
1714258687
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714258687

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714258687
Reply with quote  #2

1714258687
Report to moderator
Make sure you back up your wallet regularly! Unlike a bank account, nobody can help you if you lose access to your BTC.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714258687
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714258687

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714258687
Reply with quote  #2

1714258687
Report to moderator
1714258687
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714258687

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714258687
Reply with quote  #2

1714258687
Report to moderator
1714258687
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714258687

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714258687
Reply with quote  #2

1714258687
Report to moderator
She shining
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 38
Merit: 24


View Profile
April 19, 2023, 03:09:37 PM
Merited by Hatchy (1)
 #2

I thought of this before but didn't want to come out as being rude and ungrateful. Wen I fes fall in here I b nor Even know whether na only crypto we dey run or na anything wey relate to our country. The sub thread dope and e go still make sense if dem fit hang that newbie discussion group for top so dat we newbie for nor dey scroll try many thread to see wetin our forum dey about.
I know say nor b only us don think ahn dem Oga wey don tay here go fes don reason ahn but sth fit make dem nva introduce ahn. Ehn how dem dey call ahnagain pioneers, I thank una for letting us get our own forum sha, most countries own dey and others
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 319



View Profile WWW
April 20, 2023, 06:09:23 AM
 #3

This whole issue is what makes me shy away from the our local board, I mean its just like the board now is obsessed with new account that don't care to read the rules before jumping into rapid posting and for certain its like the number of new account that are being created these days in the forum is all Nigerian which is good from one perspective at least its a sign that more people are obviously hearing about bitcoin and want to be involved in it but the issue is that when you arrive in an institution there are always rules and regulations guiding the that platform and its paramount that you must obey or you get punished so in truth this board urgently needs a moderator or moderators because the load of shitpost that is here to clean will certainly be too much for one moderator. So I will just advice all person to just please adhere to the the rules stipulated here because this whole matter of shitpost and disorderliness in our board will time coming all be met and dealt with.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Justtoons
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 5

Bet2Dream.com


View Profile
April 20, 2023, 08:16:54 AM
 #4

Thank you my brother, I don really de try understand why we nova get moderator for here. If u notice now, the whole place just de litred with repeated shitty post and e no good at all. Abeg our oga them make wona see watin wona go fit do about this matter so our Nigeria board go better.

▬▬▬▬▬▬▬ Bet2Dream.com ▬▬▬▬▬▬▬
Get Free Bal($) When You Register! Join Now!
royalfestus
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2408
Merit: 516


View Profile
April 20, 2023, 08:30:41 AM
 #5

Let's conduct a thorough comparison of our forum with others, particularly given the recent success of our country in the cryptocurrency space over the past three years. It's time to introduce new projects to Nigeria, establish additional exchanges, and launch bounty campaigns on social media in our local language, just as we've observed in other countries' forums. Enhancing our presence on the forum and other social platforms is crucial at this point in time.
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2240
Merit: 4135


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
April 20, 2023, 04:33:05 PM
 #6

Actually, I just noticed say we never get moderator unlike other local boards Dem get. I know say our board still dey new and e never reach one year since Dem give us local board. But abeg make Dem still try add moderator for us abeg make e for reduce some kind ugly post for this our board although I know say we dey try grow am Sha.

We just dey start, we never reach better one year or even get better discussion wey fit stand one months and discussions still dey continue for the thread. We never achieved any major milestones wey we go say the board dun stand strong, everything wey dey happen now na just community members dey run am. We no even get better spam like dat wey global moderators no fit handle wey we go say we need local moderators. We no even get better topics wey person fit highlight say e no get better merit to use apply for merit source. All this things go come in their necessary time but as for now, we're too young to be demanding for much.

If you dey ask for subboard wetin d board go be about wey no fit enter this general board for now. We never even get better 5 Bitcoin related discussion so dat one no be case. Anyhow sha I no go lie, we dey try and na we all dey put hand together run am. Procedures wey we fit adopt to help keep the board active and clean na to dey take matters into our own hands. We fit dey create self moderated threads and they delete the spams ourselves when we see am. Report off topic discussion or spams to moderator and them go answer. If you see duplicated thread, report am to moderators for delection or DM the person to lock am etc. For now na we dey incharge and e go dey like dat for a very long time so make we own am.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
BIT-BENDER
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 702



View Profile
April 20, 2023, 06:34:40 PM
 #7

Let's conduct a thorough comparison of our forum with others, particularly given the recent success of our country in the cryptocurrency space over the past three years. It's time to introduce new projects to Nigeria, establish additional exchanges, and launch bounty campaigns on social media in our local language, just as we've observed in other countries' forums. Enhancing our presence on the forum and other social platforms is crucial at this point in time.
Things you mentioned here aren’t easy and aren’t something we as forum members can do, creating of exchange platforms and other and bounty are something done by organizations.

But no get me wrong if you are capable or have the passion to go into it then it’s fine, but e no get as e one boost this Nigerian board and e go even cause so suspicions if we they support things like that.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
royalfestus
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2408
Merit: 516


View Profile
April 20, 2023, 07:08:36 PM
 #8

Let's conduct a thorough comparison of our forum with others, particularly given the recent success of our country in the cryptocurrency space over the past three years. It's time to introduce new projects to Nigeria, establish additional exchanges, and launch bounty campaigns on social media in our local language, just as we've observed in other countries' forums. Enhancing our presence on the forum and other social platforms is crucial at this point in time.
Things you mentioned here aren’t easy and aren’t something we as forum members can do, creating of exchange platforms and other and bounty are something done by organizations.

But no get me wrong if you are capable or have the passion to go into it then it’s fine, but e no get as e one boost this Nigerian board and e go even cause so suspicions if we they support things like that.
I would like to request for your review of the bounty campaigns raised in the Philippines threads. Despite English being widely spoken in their country, they often conduct activities in their local language with bounties. The project can extend to other sectors as well not only exchange .We can explore ideas beyond our current circle and seek investments from influencers we know to bring them to life. It doesn't make sense for Nigeria to have a significant investment in cryptocurrency without a creative presence.
ololajulo
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 2226
Merit: 270


Chainjoes.com


View Profile
April 22, 2023, 07:13:36 PM
 #9

In addition to the aforementioned details, I came across information regarding a co-founder of the Syntrum project, Shola Otitoju, from Nigeria. I would recommend considering this project, as it recently concluded its bounty campaign on this forum and is set to launch in a few months with promising ideas. The Syntrum project can be found at https://twitter.com/0xSyntrum?t=kQ7ArKCZh98Yc6aDpD5k8A&s=09.

█▀▀▀










█▄▄▄
CHAIN JOES
▀▀▀█










▄▄▄█
█▀▀▀










█▄▄▄
|
▀▀▀█










▄▄▄█
📝
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2240
Merit: 4135


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
April 23, 2023, 01:54:05 PM
 #10

I would like to request for your review of the bounty campaigns raised in the Philippines threads. Despite English being widely spoken in their country, they often conduct activities in their local language with bounties. The project can extend to other sectors as well not only exchange .We can explore ideas beyond our current circle and seek investments from influencers we know to bring them to life. It doesn't make sense for Nigeria to have a significant investment in cryptocurrency without a creative presence.

Abeg the forum has nothing to do with investments or bounties officially and non of those has to be the concerns of members of this local board. What we need from users here is to stay dedicated to quality contributions. Make we no go put hand for wetin no concern us come go received negative feedback for been associated with projects wey we no know their left from right. We'll not be giving any financial advice or investment advise.

Abeg wetin we want from members here na steadily contributions to the growth of the board through their quality discussion and other social activities wey go help keep the board clean of spam and scammers like spam hurting and scam busting etc. Make we no go involve ourselves in other activities that the forum doesn't welcome openly. We no dey go meet any project or look for investments.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 676



View Profile WWW
April 23, 2023, 03:17:01 PM
 #11

1.introduction (about our local board, newbies, and some important thing wey Dem go need to know)

2.polities( governments, elections)

3.our Economy (Naira,market,food,school)

4.security(news, security update)

5. Bitcoin Nigeria (cryptocurrency,trading,the market)


Na better good list you just outline here my dear, but just as the pioneer and one of the fore runner for the creation of this board @ Cryptoprenuerbrainboss don talk, I go say make we chilex and just give it time, and by God's grace we go arrive that stage wey other boards don reach today. Because I just the "Local" and I see say no be only us wey never get "Child Board", as even Scandinavian never get theirs, but just that we dey active more than them, and as such let's all just try to be on good conduct and provide only quality contents.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 546
Merit: 418



View Profile
April 24, 2023, 11:44:38 PM
 #12

OP you be man wey sabi self, I wonder where you buy this idea from.
Nothing spoil for wetin you talk but make we also know where we dy put hand, for me that introduction own go make sense but I no know if e go make sense or if e no go cos small issue if we bring up some of the other topics wey resemble the ones we dy see for other departments for this Bitcointalk community.
I just dy talk my own oh make person no vex for me but as Mr BrainBoss talk make we try avoid some kind things wey we no know about for here or wey go cos kasala for this our peaceful Local board.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!