Bitcoin Forum
April 27, 2024, 05:36:03 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: A quick summary of Buhari's administration  (Read 126 times)
Hatchy (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 458


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
April 23, 2023, 02:18:45 PM
Merited by Majestic-milf (1)
 #1

https://www.torizone.com/posts/2023/04/109273-buhari-apologizes-administration-caused-pain

Wen I see dis matter, I just smile dey reason, why e come dey tell us sorry when he knows say e no fit run we country but still put hand, come spoil everything. I no know watin he dey think say Nigerians go just forgive and forget every evil thing wey him tenure do us? Many life's lost, insecurity, hunger, death and many homes broken. How Nigerians wan take hear sorry?  I wan us this opportunity take give una a quick review or summary of things wey happen during his 8 year of ruling wey begin on the 20 may, 2015.

2015: the Boko Haram matter wey come increase well well for the north. Many families die, communities destroy upon say the Nigeria army still try intervene for the matter.make we no forget say our presido promise say if e enter chair, e go catch all these Boko Haram them but nothing wey he fit do.

2016: the economy come fall well well, fuel price  and other oil products come dey scarcel. All these matter wey come lead to economic recession.

2017:Dem come launch the anti corruption campaign matter wey Dem talk say them wan take remove all these our bad corrupt oga them for any government position. But no be all of them Dem still commot the question na why?

2018: matter of the herds men, wey come dey drive our people Dem wey dey carry farm commot from bush. Them dey kidnapp some, ask for big money while the women, them go rape them. This wan con cause our people no to dey go farm well well, wey come lead to low supply of food for the country.

2019: this wan na after e First 4 years, e con start with closure of boarder land with all neighboring country them. We e talk say e wan try reduce smuggling of goods and make Nigeria for become a productive country not a consuming wan. This matter come kill the economy well well, as people no see food chop.

2020:the end sars matter, wey start to end the brutality wey the anti robbery squad them dey run for the country. This matter come latter lead to the lekki tool gatematter wey happen on 20, October 2020. Peaceful protesters gather, government come deploy army them wey come open live fire. This wan lead to many death, many people injure. But the Nigeria government denial this matter say na fake bullet them shoot.

2020/2021: covid 19 matter, why affect the whole world. Then Dem con supply food stuffs give each state for we  country make Dem take give citizens, but the governments come dey hide them for secret warehouses and no give them out to the public.our people Dem come vex go dey break all the warehouse.

2022: the Asuu lockdown wey start as at around Feb 2022 come end for October
 2022.The matter we government no gree take serious come make students dey hux for 9 months and dis wan kill education sector well well for the country.

Fuel price come reach 250 per litre and scarcity come dey. Transport increase, food price increase but them no do anything.

Early 2023, central bank come change currency and them con talk say make bank stop to dey collect old notes.this matter come lead to scarcity in paper money, no new notes because all our oga them don hide am say Dem wan use am take run elections.

I no really know watin I go talk again,but e be like say all the years wey Buhari take rule the country na suffer here and there. These people them families no dey the country so e no concern them watin happen to we common people. Soon them go swear in a new government, I wan ask una watin una dey expect. Abi na the same suffer we go still see Or Nigeria go better? I no dey against we president Sha oo e try wey e take apologize, but no be everybody go take that apology. My people abeg watin una talk for this matter?


Quote
all the information about the dates wey dis matter take happen fit no day accurate, but I do research from different search engine including google [\quote]

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Bitcoin mining is now a specialized and very risky industry, just like gold mining. Amateur miners are unlikely to make much money, and may even lose money. Bitcoin is much more than just mining, though!
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714239363
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714239363

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714239363
Reply with quote  #2

1714239363
Report to moderator
1714239363
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714239363

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714239363
Reply with quote  #2

1714239363
Report to moderator
1714239363
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714239363

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714239363
Reply with quote  #2

1714239363
Report to moderator
MainIbem
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1330
Merit: 385


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
April 23, 2023, 04:07:54 PM
 #2

Menh my bro all this matter tire person, but wetin I noticed be say our people them no dey take anything serious whereby any government go just rule us do whatever them know say e sweet them run and at last them come still apologize again say wetin happened?
Abi we country na nollywood movie where at last the evil doer go come confess of their did and we go just forgive them like that without any serious punishment?

This same people wey we know say no go fit do well na them we still go vote there again and wetin we go expect as a result, do you want to expect a positive works or negative works after we don go sell our rights finished for small pepper wey I know say e no go last for our cook pots if we carry am cook.
Like this we are getting ready to put another sets of illiterate governments who don't have human feelings and love for one another, na so we been do wen Jonathan dey seat, now we don see who strong pass us every body don close mouth.

I know say Tinubu no go fit rule this country because him drug cases don ignite again and like this him still dey serious issues about that one but make we see how e goes because God of the poor aren't sleeping.


.SWG.io.













█▀▀▀










█▄▄▄

▀▀▀█










▄▄▄█







█▀▀▀










█▄▄▄

▀▀▀█










▄▄▄█







``█████████████████▄▄
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄████▄
````````````````````▀██▄
```▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄███
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄███
``▄▄▄▄▄▄▄```▄▄▄▄▄``▄███
``````````````````▄██▀
```````````████████████▄
````````````````````▀▀███
`````````▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄████
```▄▄▄``▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄`````███
`▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄▄▄▄▄▄`````███
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀████
```````````````````▄▄████
``▀▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████
██``███████████████▀▀

FIRST LISTING
CONFIRMED






Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 501



View Profile WWW
April 25, 2023, 11:27:39 AM
 #3

This is what is called medicine after death after everything wey Nigerians don pass through for em hand during his 8 years journey of being the President of Nigeria, he now decide to apologize because em know sae em rulership scattered Nigerians as a whole.

Shey em the think sae being the president of Nigeria na do or die affair that he must rule the country. If em no win the 2015  presidential election blood must spills. For peace to reign Goodluck Jonathan accept defeat so that em go rule wetin em d contest for as a president since 2007.

The opportunity was given to him since 2015 to rule Nigerians and na this em end of 8 years tenure na we wan begin to apologize to Nigerians for wetin em bad government don cause. No be full-blown juju be that? Wetin I know be sae, I, and other millions of Nigerians will never accept this em apology. Let God and humanity judge him for everything wey em don cause for this our country period.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 589



View Profile
April 25, 2023, 03:01:01 PM
 #4

 The mata sopoz tire anyone wey be naija pesin no be lie. D oda day, I bin dey reminisce on how di contri don go down since Buhari enta power and wia e choke pass na for prices of food and fuel; although e no be like say security get hope o but these areas really choke the common man.
 We presido feel say nah apology go erase all the pain wey him administration don cause? I read for Bible say time go come wey you go get money, but you no fit use am, at least, many Nigerians experience such during the cashless policy wey him and Emiefele bin dey try to go for.
 I doubt, just like @Marykeller tok, say dis apology go change anything.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 938
Merit: 676



View Profile WWW
April 25, 2023, 11:54:45 PM
 #5

2022: the Asuu lockdown wey start as at around Feb 2022 come end for October
 2022.The matter we government no gree take serious come make students dey hux for 9 months and dis wan kill education sector well well for the country.
Of everything wey happened for this Bubu administration, na this ASUU strike matter na vex me pass oh, I no go lie, say our govt and politicians go just dey there dey chop money weekly and yet Nigerian students been dey for house for over good 9 months, simply because non of there children dey school for 9ja universities, and yet for this recent 2023 presidential election wey just pass, some students just bcos of 20k gather mind go dey snatch ballot boxes and disturbing election for still this same set of politicians wey no give a damn wetin we dey pass through as long as them dey receive their weekly allowances, which is quite so bad.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 78

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 26, 2023, 03:04:57 PM
 #6

Most times na we wey be naija people dey cause our problems, I remember Goodluck Jonathan regime wey we been dey manage, na this amaechi with en group of Politicians go uproot buhari from no where come campaign carry power give am, na from that time we start to deh miss Goodluck Jonathan, buhari just come make everywhere hard for we country, the full buhari 8 years na problems upon problems for our naija, recently I hear news wey buhari dey apologize to Nigerians say en know say en no try, now Dem don come again with tinubu, tinubu wey carry plenty wahala, but I just hope say God fit help us because if wetin happen for buhari government repeat itself eh, plenty people no go survive am....

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 421



View Profile
April 26, 2023, 07:41:46 PM
 #7

OP I just dey read dey laugh. Like seriously na so President Bubu tenure take finish be this o. After every every 001 come tell we Nigerians sorry say make we forgive am for the task Dem wey him promise and him no fit deliver.

Nigerians oya make una clap hand for am😁😁. Him don try well well so tey him come carry the country from frying pan to fire with him aluta chiefs all the back am up.

You see the matta of fuel increase, scarcity herdsmen na that one pain me pass because na those ones somehow shake the economy bad.
Fuel scarcity be say na automatic price increment across all boards and na no mercy be that sorry some business men come begin take advantage of the situation dey increase price for everything.

Cattle herdsmen own be say Dem dey claim say Naija na their land so Dem go graze anywhere Dem like as the country no get any law wey Dem put for that one sorry Dem begin destroy crops, plants of economical and financial value so tey Dem begin kill farmers  dey rape women. It was something else and we had a president who could not even help.

The experience was a terrible one and the government could not be of help to  citizens when they needed it most.
What a shame!
Of what need is the apologies when

█████████████████████████████████
████████▀▀█▀▀█▀▀█▀▀▀▀▀▀▀▀████████
████████▄▄█▄▄█▄▄██████████▀██████
█████░░█░░█░░█░░████████████▀████
██▀▀█▀▀█▀▀█▀▀█▀▀██████████████▀██
██▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄▄▄▄██████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀███████████████████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀██████████▄▄▄██████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████

███████████████▀▀███
██
█████████▀▀░░░░███
███████▀▀░░░▄▀░░▐███
███▀▀░░░░▄█▀░░░░████
█▄▄░░░▄██▀░░░░░▐████
█████░█▀░░░░░░░█████
█████▌▐░░▄░░░░▐█████
██████░▄███▄░░██████
████████████████████


████████████████████
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
THE BEST CRYPTO MARKETING AGENCY
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████████████████████

████████████████████
██
▀░░░░░░░░░░░░░░▀██
██░░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░░██
██░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀░░██
██░░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░░██
██░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀░░██
███▄▄▄▄▄▄▄▄░░░▄▄▄███
████████████▄░██████
████████████████████


████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
█████████████████████████████████
████████▀▀█▀▀█▀▀█▀▀▀▀▀▀▀▀████████
████████▄▄█▄▄█▄▄██████████▀██████
█████░░█░░█░░█░░████████████▀████
██▀▀█▀▀█▀▀█▀▀█▀▀██████████████▀██
██▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄▄▄▄██████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀███████████████████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀██████████▄▄▄██████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 213
Merit: 12


View Profile
April 26, 2023, 08:25:07 PM
 #8

Na so oooh, the uncle bubu tenure don finish like this oooh and nothing good comes out of it oooh all the promises wey e promise no one come to pass,na things e come spoil more and more ooh,na e make am dey say sorry for the Nigerian ooh,

Chai after the 8year in bondage you the open mouth 👄👄 dey tell us sorry but make I ask question ❓ na true say e dey tell us sorry abi na e lie lie Muhammad dey tell us another lie and e dey tell us sorry but e dey still dey disobey court order dey go that one e mean say e dey sorry abi na crocodile 🐊🐊🐊 tears 😭😭😭.

Again make i ask another question ❓ sorry wey e dey tell us now wetin e fit do? the life wey don lost na sorry go fit bring am back,abi make the family chop sorry,so na another words na e do bring come out again oooh APC government, (1)come to APC and your sins are forgiven,(2)if you don't like the outcome of the election you go to court (3) after ruling bad, kill people everyday and night and borrow the All money wey dey for China come put for our heads at the end of your tenure you go come say sorry oooh,no be juju be that....
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1036
Merit: 673



View Profile WWW
April 26, 2023, 08:28:03 PM
 #9

My brother this one were be say na only the bad things for this administration you come list for this you summary of Buhary APC led 8 years administration,  come make the matter tire me ooo, and sake of say you no even take cooler mind hammer the truth you come bring amm out as raw as it is come make my wound reopen.

But the one that get me amazed the most is the recent redesigning and currency swap game were we country bank Offical come carry come, as Emefele carry the policy for head like say him know waiten him dey do, umtill late we come discover say the so called Emefel os as confused as the Buhari himself, and it now down on us that that eye glass were the CBN governor the wear no get level na to use am cover him shame and incompetence.

How them go suffer Nigerians for that long for a national policy that they are not prepared for
And instead of first experimenting it, they went ahead to implementation which now has resulted in policy summer sort and it's now a shame on the government. This alone have rounded up this administration as a 100% failure and the worst government ever in the history of Nigeria.

.
 airbet 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 .

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
|.
....
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
.
 PLAY NOW 
Dzwaafu11
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 504
Merit: 328



View Profile WWW
April 28, 2023, 06:11:26 AM
 #10

My man wetin buhari government don make people see no be small thing oh but we no go talk anything God go make things better for us make we just pray for better Nigeria, but these apc tenure no good at all imagine all this things wey you mentioned happen for one person tenure and that person they office just they look like idol, as if no be blood they flow for him body. Nothing pain me like na ASSU strike wey people go stay for house for 9 months when another people one year study don they another level we waste am for house while they pikin they abroad or private schools they study no mind if we get or we no get na them self they know and they call them self leaders.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
DONZAKA
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 30
Merit: 1


View Profile
April 28, 2023, 08:56:28 AM
 #11

This whole Buhari administration just be like Horror movie with plenty suffering. Na this last Cash crisis vex me pass cus even after all our suffer them still knack us better ojoro for the election.

Last last, we don even dey forget say na our President be the minister of Petroleum. Kai, make God help us.
DONZAKA
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 30
Merit: 1


View Profile
April 28, 2023, 09:02:31 AM
 #12

Most times na we wey be naija people dey cause our problems, I remember Goodluck Jonathan regime wey we been dey manage, na this amaechi with en group of Politicians go uproot buhari from no where come campaign carry power give am, na from that time we start to deh miss Goodluck Jonathan, buhari just come make everywhere hard for we country, the full buhari 8 years na problems upon problems for our naija, recently I hear news wey buhari dey apologize to Nigerians say en know say en no try, now Dem don come again with tinubu, tinubu wey carry plenty wahala, but I just hope say God fit help us because if wetin happen for buhari government repeat itself eh, plenty people no go survive am....

This whole thing way we go dey shout say God go help us for the things way we suppose do for our sef no really make sense. Na we (Nigerians) really dey prolong our suffering.
You go see person way been dey suffer just now, but because of small 10k way them promise am, e no go fit standby the truth.
Las las, everybody dey wait make the judiciary try help us put things right but eventually if them still play us another blind game like INEC then e don be.

Till everybody go stop to dey collect this bribe then standby the decisions way we don make, suffering go dey knack people steady.
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 938
Merit: 676



View Profile WWW
April 28, 2023, 06:00:08 PM
 #13

Quote
This whole Buhari administration just be like Horror movie with plenty suffering. Na this last Cash crisis vex me pass cus even after all our suffer them still knack us better ojoro for the election.

Last last, we don even dey forget say na our President be the minister of Petroleum. Kai, make God help us.


Most times na we wey be naija people dey cause our problems, I remember Goodluck Jonathan regime wey we been dey manage, na this amaechi with en group of Politicians go uproot buhari from no where come campaign carry power give am, na from that time we start to deh miss Goodluck Jonathan, buhari just come make everywhere hard for we country, the full buhari 8 years na problems upon problems for our naija, recently I hear news wey buhari dey apologize to Nigerians say en know say en no try, now Dem don come again with tinubu, tinubu wey carry plenty wahala, but I just hope say God fit help us because if wetin happen for buhari government repeat itself eh, plenty people no go survive am....

This whole thing way we go dey shout say God go help us for the things way we suppose do for our sef no really make sense. Na we (Nigerians) really dey prolong our suffering.
You go see person way been dey suffer just now, but because of small 10k way them promise am, e no go fit standby the truth.
Las las, everybody dey wait make the judiciary try help us put things right but eventually if them still play us another blind game like INEC then e don be.

Till everybody go stop to dey collect this bribe then standby the decisions way we don make, suffering go dey knack people steady.
Those are actually good points you just made @ DONZAKA, but I will like to advise you that next time when you intend to post and respond to a comment, you can equally sum the 2 comments together like shown above, instead of posting 2 or more comments simultaneously together which will kind of make the thread look like spam. Thank you

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Anguwa
Member
**
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 30

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
April 29, 2023, 01:41:04 PM
 #14

Many things don happen for this Buhari administration, wetting de even vex me pass be say, as this man been de campaign for him first tenure, all of us come give am maximum support thinking that him go bring better change give us as many people been they think say GEJ no be better leader, now we don see wetting GEJ been do for us as Buhari fall our hands.
I hope say, this our current president elect go do better thing to make this we country better again.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 421



View Profile
May 04, 2023, 11:50:46 PM
 #15

Many things don happen for this Buhari administration, wetting de even vex me pass be say, as this man been de campaign for him first tenure, all of us come give am maximum support thinking that him go bring better change give us as many people been they think say GEJ no be better leader, now we don see wetting GEJ been do for us as Buhari fall our hands.
I hope say, this our current president elect go do better thing to make this we country better again.

This government na  kangaroo government so far in the history of Nigeria. Corruption everywhere, insecurity, price hike in virtually every commodities. Finally handed over to another old fellow making it someworth worse. In Fela Anikulapo Kuti words " na dagbaru government we dey so"

Na only God go help us for we country.

█████████████████████████████████
████████▀▀█▀▀█▀▀█▀▀▀▀▀▀▀▀████████
████████▄▄█▄▄█▄▄██████████▀██████
█████░░█░░█░░█░░████████████▀████
██▀▀█▀▀█▀▀█▀▀█▀▀██████████████▀██
██▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄▄▄▄██████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀███████████████████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀██████████▄▄▄██████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████

███████████████▀▀███
██
█████████▀▀░░░░███
███████▀▀░░░▄▀░░▐███
███▀▀░░░░▄█▀░░░░████
█▄▄░░░▄██▀░░░░░▐████
█████░█▀░░░░░░░█████
█████▌▐░░▄░░░░▐█████
██████░▄███▄░░██████
████████████████████


████████████████████
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
THE BEST CRYPTO MARKETING AGENCY
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████████████████████

████████████████████
██
▀░░░░░░░░░░░░░░▀██
██░░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░░██
██░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀░░██
██░░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░░██
██░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀░░██
███▄▄▄▄▄▄▄▄░░░▄▄▄███
████████████▄░██████
████████████████████


████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
█████████████████████████████████
████████▀▀█▀▀█▀▀█▀▀▀▀▀▀▀▀████████
████████▄▄█▄▄█▄▄██████████▀██████
█████░░█░░█░░█░░████████████▀████
██▀▀█▀▀█▀▀█▀▀█▀▀██████████████▀██
██▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄▄▄▄██████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀███████████████████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀██████████▄▄▄██████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!