Bitcoin Forum
May 21, 2024, 11:11:45 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Crypto is really helping  (Read 284 times)
Cityhunter34
Member
**
Offline Offline

Activity: 181
Merit: 18

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
April 17, 2024, 10:14:17 AM
Last edit: April 17, 2024, 10:34:07 AM by Cityhunter34
 #21

Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good. However, crypto don make so many people no to get interest for all those company work because you fit dey your house dey make your cool money, nobody dey stress you, nobody to disturb you, you fit sleep anytime you want and wake up continue your work, you decide if you go work or not. Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.
Op na true you they talk crypto na really blessings to naija people's sometimes I used to wonder if crypto been no dey how people for take survive in this our country wey work no dey like this, but crypto don make us we no even dey get time for company work again because crypto work dey legit and no much stress e no dey like other works wey you go dey surfer your self at the end of the month dey will still shut pay you, but crypto work na every week wey you go dey collect your money and nobody go even no say you dey work.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
April 17, 2024, 09:24:24 PM
 #22

Yes cryptocurrency has helped a lot Nigerian youth from the hand of the poverty chain. After graduation many people don't we're to start from and even after di nysc nothing come out so when they finally join this cryptocurrency investment business and the thing come dey change their lives become di middle class people. And I dey talk say na computer people na dey make money pass for dis our new dispensation because na internet nai be concon wey pesen go fit make small money go start life small small dey wait for government work.

Anyone wey dey dis world wey no Sabi operate computer should go and learn because do world no be like before wey everyone dey depends on government but know you have to depend on your knowledge and skills.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
sotelorene (OP)
Member
**
Online Online

Activity: 215
Merit: 15

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 07, 2024, 09:25:51 PM
 #23

Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good.

This is one of the main reasons why Naija no dey develop. This has seriously affected all part of the country. Imagine when contract are awarded to incapable people just because they know one or two political person. Employment are not mostly done on merit basis rather that man know man. Almost all session of the country has fallen for this type of corruption. Things can only turn better if this can be adjusted especially from our leaders.

Na waiting eye dey see people oo for this country wey we dey so and na because of this thing wey the slogan "school na scam" take come out. How person go struggle for like 3-7 years for school depending on your course sha, you come graduate come dey look for opportunity, e no really make sense na. I dey always thank God for crypto oo, just like waiting I talk for my previous post. If person go fit see the amount of corruption wey crypto don prevent for this country  Nigeria to be precise, you go marvel.

Crypto na the only thing wey don give most people hope for this country because right now whether you be graduate or you no be graduate crypto dey very open for everybody and e don make most youth de so independent of the Government because on how you dey with your smart phone, you no need too worry yourself again because crypto dey. Though even with this bad Government some people grace too strong na waiting make even without tribalism they still dey get work and them dey run am together with crypto.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 85

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 07, 2024, 11:18:31 PM
 #24

Yes cryptocurrency has helped a lot Nigerian youth from the hand of the poverty chain. After graduation many people don't we're to start from and even after di nysc nothing come out so when they finally join this cryptocurrency investment business and the thing come dey change their lives become di middle class people. And I dey talk say na computer people na dey make money pass for dis our new dispensation because na internet nai be concon wey pesen go fit make small money go start life small small dey wait for government work.

Anyone wey dey dis world wey no Sabi operate computer should go and learn because do world no be like before wey everyone dey depends on government but know you have to depend on your knowledge and skills.
If you de among this current generation, make sure you learn computer because things now de involved computer age and e dey very very important to couch the amazing ideas wey de come our ways. I know say e no easy but man have to do anything to survive. Cryptocurrency have revived the life's of so many students and young individuals because they've access to the information and knowing how to implement them, it became one of the smooth and legit techniques to apply towards making profits.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Sonia_123
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 0


View Profile
May 09, 2024, 09:45:06 PM
 #25

True talk all the street hustle and crimes don less, white corla job don rest sef since crypto don appare for Naija, upon all the sufa wey dey the country yet the youths dem still dey shine, i go sey crypto come at the right time because e give Naija people job,some persons dey wey no just know how their net minute go be financially, crypto give us food to eat , imagine this hard times now wey our government dey make us pass through now ,na how we for do am, some people wey no know about crypto new or wey feel say na scam and no get means of survival now dey beg to eat , crypto has really saved alot of lives and will continue to do so
Fiasem20
Member
**
Offline Offline

Activity: 154
Merit: 24

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 09, 2024, 09:52:03 PM
 #26

Cyptro don really help mata for this world because I believe say no be only Naija na man know man stuff dey happen.Just imagine say crypto no dey for dis our society wey If I no be your brother you no go gimme work even with my qualifications.Although we don dey bear dey go even before crypto was invented but crypto don con give us hope say we no need to job hunt,you fit just dey your comfort zone dey make your money online.All dis one na technological advancement we no need to stress ourselves again dey wander from one to another in search of job wey dem fit no offer you las las but crypto don reduce our stress all you gat do na to just dey your house dey make your soft money.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Nonstop_H
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 24
Merit: 0


View Profile
May 09, 2024, 10:52:35 PM
 #27

Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good. However, crypto don make so many people no to get interest for all those company work because you fit dey your house dey make your cool money, nobody dey stress you, nobody to disturb you, you fit sleep anytime you want and wake up continue your work, you decide if you go work or not. Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.
op at first let me thank you for creating a thread that is inline with the purpose of this forum and good enough for discuss, actually our country as an underdevelope country is beeing face with a lot of challeges that  has somuch affect its citizens expecially the youth, but that not withstanding there are still organization that are being reputable in terms of employment they try in there best to go on merrit, and believe me you organizations like that or sectors where few individual of reputable character are being find are the reason why the whole system has not entirly collapse, qualify individual here and outside here are still being encourage to context for job in there area of qualification or proffesion, because if you are fortunate to be employ it will help to aid a long time buy and hold bitcoin without being presured to temper ur bitcoin while holding.
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 363


Underestimate- nothing


View Profile WWW
May 10, 2024, 07:14:07 PM
 #28

Yes cryptocurrency has helped a lot Nigerian youth from the hand of the poverty chain. After graduation many people don't we're to start from and even after di nysc nothing come out so when they finally join this cryptocurrency investment business and the thing come dey change their lives become di middle class people. And I dey talk say na computer people na dey make money pass for dis our new dispensation because na internet nai be concon wey pesen go fit make small money go start life small small dey wait for government work.

Anyone wey dey dis world wey no Sabi operate computer should go and learn because do world no be like before wey everyone dey depends on government but know you have to depend on your knowledge and skills.
Not only Nigerians but the global market a lot of people have benefited from investing bitcoin. Aside people that have finished school even people that have businesses have diversify into bitcoin holding and people that diversify into bitcoin holding are people that wants a business with low risk. Because if you know people that enjoy holding are older people, and  young people enjoy trading.

And if its about Nigerians, bitcoin has help a lot of Nigerians in building wealth. And bitcoin continue to increase in term of investors African countries have invested and have embraced bitcoin, since the government is failing, bitcoin is covering for the government. And that is exactly the way it suppose to be.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 175


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
May 13, 2024, 11:30:27 AM
 #29


Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.

I hope na crypto trading you dey talk about  Grin

Those your friends na crypto traders abi them be crypto hodlers because na when you fit trade on crypto or any other commodities you go fit make the kind of profit that you can make as company worker. If you only dey buy coins and keep for your wallet, you no go see that kind of profit oo. So it depends on how skilled wey your friends don become with the trading of crypto and trading no be everybody sabi am because loses still plenty inside trading. But surely if you know wetin you dey do and trade, crypto na more free area wey you get liberty of yourself in every aspect.

Na true wey u just talk so, if they no sabi or learn how to trade and buy coin, na so so losses wey them go get and e go really draw their plans back, e fit make them go bankrupt self, especially if person go buy coin wey person no supposed buy, which fit make person run mad, na e mk they before person go join crypto mk person first the knowledge before getting involved in it, because anything wey get advantage go get disadvantage too, so the same thing goes with Bitcoin and person go need to dey very careful before we get ourselves involved.

Abbatty
Member
**
Offline Offline

Activity: 152
Merit: 92


View Profile
May 14, 2024, 08:05:22 AM
Merited by Igebotz (2), knowngunman (1)
 #30

Well crypto is really helping just as you talk am, because me sef know several people wey crypto don really bring out of the trenches. A lot of our youth these days basically live on crypto or betting, even most working class sef they into crypto too because even their basic salary sef no de meet up with their needs. Most private companies or even government owned job don’t really pay well, you can work for years and not even have investments or even a house to call your own, dem plenty for our society today. People don work for years and at the end na their pension go be their hope for life, some sef they end up dead without getting their pension.

And on the other hand, crypto don sink a lot of people. Them get a lot of people wey been don really make am out of the street but when dem put hand into crypto de end up back for street. Well most people wey crypto don sink are people who just jumped into crypto without making proper research. Most people who make victim of this are working class or people who are into something apart from cryptocurrency, de reason be say them no go give their 100% time to learn about crypto or even make research about am, so them de end up loosing their investments due to lack of knowledge about cryptocurrency.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!