Bitcoin Forum
May 05, 2024, 04:06:23 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Senate wants end to police harassment and extortion  (Read 87 times)
Liliana1304 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 159
Merit: 39


View Profile
July 04, 2023, 04:25:11 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #1

The Nigerian police fall under the the executive arm of govt charged with the responsibility of enforcing laws and executing the policies and decisions of the government.

But if we critically analyze the definition, e go be like "what I ordered vs what I got" situation. We all know the issue wey bin happen for 2020. Even doh no be police be the reason for the protest, at least them follow due to the way dem dey take harrass motorists and commuters alike.

In recent news , Senate don put am for their oga kpatakpata body say make e tell e boys to mellow for this their character as e no dey paint the country well.
There's the saying that " nah were man dey work, e dey chop" and e come be like say them dey take the saying too seriously. How una reason this mata? 
1714881983
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714881983

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714881983
Reply with quote  #2

1714881983
Report to moderator
1714881983
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714881983

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714881983
Reply with quote  #2

1714881983
Report to moderator
1714881983
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714881983

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714881983
Reply with quote  #2

1714881983
Report to moderator
The forum strives to allow free discussion of any ideas. All policies are built around this principle. This doesn't mean you can post garbage, though: posts should actually contain ideas, and these ideas should be argued reasonably.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714881983
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714881983

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714881983
Reply with quote  #2

1714881983
Report to moderator
1714881983
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714881983

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714881983
Reply with quote  #2

1714881983
Report to moderator
1714881983
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714881983

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714881983
Reply with quote  #2

1714881983
Report to moderator
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
July 04, 2023, 09:03:37 PM
 #2

That is misplacement of priority. Who is police officers and Road Safety corps is unknown in Nigeria. Police dey do road safety work and road safety no come even know their works again. Dem dey confused so dem just dey stand on the road to stop vehicles, bikes, Keke any how. But won thing I know be sae, di Senate I know in Nigeria politics can't stop Nigeria politics for their bad habit. Because di whole problem is coming from the Senate House. Make we see weti go happen for the two parties.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421



View Profile
July 05, 2023, 04:50:35 PM
Last edit: July 05, 2023, 07:21:11 PM by CryptSafe
 #3

Omo the matter don dey possibly get head because from wetin I dey see ehn Nigeria Police don begin sit up. Why I say so because  e get the video wey dey circulate for social media for long wey one police inspector slap one paddy man wey wear white for road  based on say the guy dey try to talk to am but him no gree. After that, police  high command
conduct  necessary investigation, and the disciplinary commission recommend say make dem demote the officer found guilty of the offence and them do am on air for Nigerians to see. The other officer wey dey there wey the matter happen wey for call him colleague to order was reprimanded while their driver wey supposed dey duty post but no where to find am face dismissal.

So I no doubt if police don sit up as senate don begin shook eye for their matter.  If Dem dey behave like this, I believe say Nigerians no go dey complain too much of police and their  brutality. I dey even hear say Rivers State government don even call the commissioner of police to earn him bois to not harass Rivers youth and citizens for the state.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Merit.s
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 350
Merit: 255


View Profile WWW
July 06, 2023, 04:47:13 PM
 #4

No be today we don dey hear say government won stop police harassment of citizens. I no think say this one go fit work because both the senate and the police na them dey work hand in hand. You go see say oga senator get police men as him security and them dey follow am up and down. You won tell me say that senator no go fit use these him police security oppress people. He plenty well well wet I don see. Infact na the senators dey even give police back bone to full themselves for the country because na only talk senators dey talk but no action to stop the police people. Na police dey spoil this country because nothing government fit do them since the government need this policemen to carry out their dirties.
BIT-BENDER
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 702



View Profile
July 06, 2023, 06:52:10 PM
 #5

This is just hypocritical of the Senate to say they are pushing for the ending of Police harassment and extorting, I think it's just another charade they have come up with to confuse the general public and It better we become wise.

Nigeria is amongst the backwards country where individuals like senators,(politicians in general), celebrities and even individuals that are rich regardless of the source of wealth can go and hire the services of the police to walk around. And we saw how the elections went were the police were employed as thugs to disrupt the elections.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
July 06, 2023, 08:20:28 PM
 #6

In recent news , Senate don put am for their oga kpatakpata body say make e tell e boys to mellow for this their character as e no dey paint the country well.
There's the saying that " nah were man dey work, e dey chop" and e come be like say them dey take the saying too seriously. How una reason this mata? 
This one na something way no go really sup. I for like the sector for a change but like my friend Bit-Bender don talk, it’s a Charade designed to divert focus. So many designs for our nation exist for this sole purpose, to make you get the impression say, them Dey up to something or something better go come out and bring about an end to some of the happenings way no sweet for belle within we nation but, na just to pour water on top steam make we for calm down small. Sadly, e dey work and we continue to dey go through things.

E hard to expect them not to be about the money or take matters serious with the plenty inflation way Dey happen and hardship for we nation. It’s all a design by the government.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
uchegod-21
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 593


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
July 07, 2023, 08:41:18 AM
 #7

From beginning I no know where Nigeria police follow get the bad behaviour of extortion and intimidation. E too bad and the worse be say some of them no dey hard hold trigger when dem don already drunk.
Recently social media don dey weaken dem as anything dem do, word dey see them and e get one IG we dey demote or dismiss police wey misbehave. I no know weather dem don change am or wetin.
Police brutality suppose stop totally for we contri

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 360


Underestimate- nothing


View Profile WWW
July 07, 2023, 02:31:17 PM
 #8

The Nigerian police fall under the the executive arm of govt charged with the responsibility of enforcing laws and executing the policies and decisions of the government.

But if we critically analyze the definition, e go be like "what I ordered vs what I got" situation. We all know the issue wey bin happen for 2020. Even doh no be police be the reason for the protest, at least them follow due to the way dem dey take harrass motorists and commuters alike.

In recent news , Senate don put am for their oga kpatakpata body say make e tell e boys to mellow for this their character as e no dey paint the country well.
There's the saying that " nah were man dey work, e dey chop" and e come be like say them dey take the saying too seriously. How una reason this mata? 

The police have a very big problem especially when it comes to brutality against its citizens,  not only Nigeria has this problem, but it has been a global concern aside from brutality and talk of extortion, so many things I think for the past few weeks now I see that they have started making a scapegoat out of them, once you can provide a piece of evidence than the matter is going to be taking seriously they were videos of how the police were beating their own citizen, the normal way if the person is charged guilty of any crime why not detain him and if it is serious then charge him to the court that's what they call process not beating anyone up. since the senate has ordered the IG of police then we should expect improvement.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
July 07, 2023, 02:54:00 PM
 #9

The Nigerian police fall under the the executive arm of govt charged with the responsibility of enforcing laws and executing the policies and decisions of the government.

But if we critically analyze the definition, e go be like "what I ordered vs what I got" situation. We all know the issue wey bin happen for 2020. Even doh no be police be the reason for the protest, at least them follow due to the way dem dey take harrass motorists and commuters alike.

No be today dey don dey talk all those one jare, all na just story Nigeria police don too spoil and nothing wey any government go do now wey go change them, make we talk true if police wan do work, dem sabi work ooo but na just dis corruption dey kill dem, Wetin dey always dey their head no pass how dem go take collect money from citizens illegally na Wetin dey their head be that.

Even Wetin happen for 2020 na still police, all those sarz na one department dem dey for police, so all na still police and even as things calm down small, police harassment no still stop, police still dey do am. So I don’t know how dey wan take do am wey police harassment go stop ooo but even if e no stop, make e reduce well because police brutality don dey too much.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
blackened515
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1218
Merit: 279



View Profile
July 08, 2023, 08:02:59 AM
 #10

From beginning I no know where Nigeria police follow get the bad behaviour of extortion and intimidation. E too bad and the worse be say some of them no dey hard hold trigger when dem don already drunk.
Recently social media don dey weaken dem as anything dem do, word dey see them and e get one IG we dey demote or dismiss police wey misbehave. I no know weather dem don change am or wetin.
Police brutality suppose stop totally for we contri
The police department de make things worse for the country, them go de check inside young boys phone if them go see any app related to fraudulent activities, and e no good. Imagine one boy go de hustle day and night to get better life, since the country no provide jobs, you go just see one Police man wey go want make the boy wire am almost everything wey de bank account, infact if them see young boy de drive GLK, dem go just conclude say na yahoo yahoo the person de do. Police get low mindset towards success, misinterpreting the meaning of hardwork. Police brutality na one of the challenges and harassment the citizens de face for the country, I wonder if things go ever better or return back to shape. Nigeria go move forward at all?



████▄██████████▄
███▄████████████
▄███▀
████
████
████
▀███▄
███▀████████████
████▀██████████▀


▄██████████▄
████████████
███████████▀███▄
████████████████
████████████████
████████████████
▀███▄███████████
████████████████
████▀██████████▀


▄██▄█████████▄██▄
▀████▄█████▄████▀
▀████▄▄████▀
███████████
▄███▀█████▀███▄
█████████████████
█████████████████
█████████████████
▀███████████████▀


▄███████████████▄
█████████████████
████▀███▀██████▀
███████▄█████▀
████▄▄██████████▄
▀▀██████▀███████
▄██████▄███▄████
█████▀██████████
▀██▀███▀████████▀


████▄███████████
████████████████
▄███▀███████████
███████████████
██████████████
████████████████
███████████▄███▀
████████████
▀██████████▀
████████
██
██
██
██
██
██
██
██




██
██
██
██
██

██
██
██
████████
.
[
[
[
.
]
]
]
|
.
Listed
on
BINANCE
KUCOIN
Gate.io
|
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
July 08, 2023, 08:16:54 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #11

Na welcome development but we all know say no be today this our govt dey give us better news headlines and yet dem no exercise dem to reality.

Sometimes I wonder if police even really understand this language.... "The police is ur frnd". This na thought to bring the paramilitaries and the civilians together in unity as security na collective measure and being the other's keeper that na why Police get the guts to fit dey live in the midst of civilians but this people take chances on is just for the authority power invested in them come dey whine us, dey gamble with our lives, extorting us which r no suppose be so.
As for our lawmakers, this people dey always put laws still forget say dem put such laws as dem no dey penalize who go against those laws while dem dey see some dignitaries like dem dey higher above the laws of the people, by the people and for the people.

However, anywhere belle face na front. Even this law markers and the security agencies don dey see as as minorities tay tay no be today e start. Just imagine where the president elect Bola Ahmed Tinubu say "Let the poor breath'. Meaning dem all know say dem dey suffocate the poor masses. E pain oh but On God.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!