Bitcoin Forum
May 10, 2024, 10:14:22 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Learn to unlearn and unlearn to learn  (Read 91 times)
EluguHcman (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
July 17, 2023, 11:51:10 PM
Merited by Ever-young (1)
 #1

My pipo, abeg make we look into dis 1 bcos som of us no fit learn new tins again bcos we feel say wetin we Sabi na him b highest or say we dey ok with the 1 we don learn and no need other learning again.

But some pipo too don surrender say wetin dem don learn no follow so dem don ready to learn the 1 way follow.

Time like dis, how u want uncage ur mind to learn dis new tins and u way dey surrender the 1 u don learn to learn new 1, hw sure say d new 1 u wnt learn na him sure pass?

I bring dis up here cuz @ times we dey lost opportunities or say we dey adapt d wrong  ones.


1715336062
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715336062

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715336062
Reply with quote  #2

1715336062
Report to moderator
1715336062
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715336062

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715336062
Reply with quote  #2

1715336062
Report to moderator
1715336062
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715336062

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715336062
Reply with quote  #2

1715336062
Report to moderator
Whoever mines the block which ends up containing your transaction will get its fee.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1715336062
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715336062

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715336062
Reply with quote  #2

1715336062
Report to moderator
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 623


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
July 18, 2023, 09:53:21 AM
 #2

Wetin we go understand about learning be say e dey get zeal. People wey want help demselve no dey look at the challenges of learning wey include your ability to understand as e relate to how your brain fit carry you reach. We sabi say things about learning relate to how intelligent your parents be, na that one make you go see small pikin of say 4/5/6 go start to show their natural intelligence, you go take am sabi the child wey go be fast learner.

However, to learn dey good because it puts you in an opportunity to have an edge and of course having an edge get plenty advantages and benefit. If we dey learn and e dey difficult for us, we no need to give up if you believe in the benefit of that thing wey we dey learn.

One thing dey about learning and relearning and that na pride. We no need to use pride and miss to learn wetin we no sabi. Sometimes we fit learn something but we no really know that thing but one smally dey one corner wey sabi the thing wella, e no mean anything if we go meet the smally to learn better as we know say na for our benefit.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Nwada001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 627



View Profile
July 18, 2023, 11:06:00 PM
 #3

Eh get piple way eh be say for this life as dem don already get small knowledge of something 4 dem to leave dat thing face anoda 1 dy b wahala for them. But diz kind piple nah piple way no dy expose or mke I say dem no get d opportunity to carry get d western education" bcuz wen person try learn small thing read small book him/she go understand say something no just end for that place way him sabi stop, were u sabi stop Nia anoda Pesin own start.

Eh get some piple way be say dem dy expose to some kind tin, but dre own problem be say dem no they wan mke person way dem believe say dem pass tell dem something way go com mke dem feel like say dem dy less to the person. which dat kind life no good.
Watin they contribute 2 person growth 4 life nah when the person dy always ready to learn something from others, gree say dem make mistake when dem see am. Den adopt to new tinx way dy also happen for the area.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 381



View Profile WWW
July 19, 2023, 12:17:30 PM
 #4

From my own understanding, I believe say as long as man never die,man need to keep on learning something new. Why I say something new because na only wetin you no know na him you go learn. Learning na another thing on him own, some people like story,story learning. While some like practical learning,this means say, you need to know the one wey your brain fit carry go show interest of learning there. Before you fit learn anything, you must get or develop the love of that thing,so that as you dey do am,you go dey enjoy am and dey happy with am. As for those pipu wey no won learn anything again believing say them don know everything or them dey OK with the little them do know,make you know say na ignorant dey worry them and them go dey the way them dey without improvement for every aspect of their lives.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 84

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
July 19, 2023, 02:43:20 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #5

Learning na our daily activities, infact as humans we need to see learning as our day to day activities.
Anybody wey feel say en sabi pass for this life na fool and e go hard such person to learn something new.
Even as a teacher sef e get sometime wey you go make mistakes when teaching, na your student go correct and direct you, so even as a teacher person fit still learn.
As e be now, e fit get wetin you sabi wey you don dey do for years with one a pattern, you fit meet person wey go give you another idea and pattern wey go still make you actualize wetin you been dey do at else, from there you don get added knowledge to your former knowledge.

No matter wetin you sabi for this life, there Will always be one person wey go abi pass you, learning no dey end, as far you dey live for this Earth, then you are bound to learn new things everyday.

We fit still learn from foolish person because even for Bible sef you see where Bible talk say, God uses the foolish things to confirm the wise, 1st conrithians 1:27..

Anybody wey feel say en sabi pass go end up been a fool...

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 910
Merit: 650



View Profile WWW
July 19, 2023, 09:04:46 PM
 #6

I bring dis up here cuz @ times we dey lost opportunities or say we dey adapt d wrong  ones.
No b lie u talk shah becus 4 dis life we dey now so eh, wth d plenty hardship way dey surround pple, 2 carry money enta somtin way persn no reali sabi, e dey very hard o. Na persn way gt mind or persn way gt plenty dey fit do am.
To make moni nw dey vry hard nd e con mak say, 4 persn 2 con put am 4 were e ft lose am, na watin dey mak risk hard 2 tak.

Wen e  no involve moni, e no hard persn learn o. Pple go put effort bt stil, e get som pple way b say eh, dem no dey lik wan see reason evn wen e dey clear dem 4 eye. De say learnin na continuous process nd evn theories dey get space 4 up-grade. Wen we try see truth, mak we no luk am as contrary, mak we accept am.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
.
.SIGN UP.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!