Bitcoin Forum
May 02, 2024, 06:55:09 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 3 4 »  All
  Print  
Author Topic: Nah lack of common sense or greed??  (Read 758 times)
Liliana1304 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 159
Merit: 39


View Profile
July 24, 2023, 09:26:43 AM
Merited by hugeblack (2), CryptopreneurBrainboss (2)
 #1

I say make I bring this mata come here make we discuss. I wan hear our different opinions on how we fit stop this menace. We no be strangers to the dangers wey tanker wey dey carry fuel come get accident dey cause. The issue of bad roads nah another thing to consider and also, sometimes carelessness of the driver becos him go dey drive like say nah sports car him dey use.

But where the gbese dey nah on how people go dey rush to go collect fuel wey dey spill, not minding the possible danger to life wey if small spark happen, dem fit roast.
Recent incidence wey happen for Ondo state of how tanker wey dey carry fuel get accident and people go rush to pack fuel, e no end well as 15 people kpai for the ensuing explosion wey take place not too long after..

Some go say na due to the fuel scarcity nai make them rush, others go say dis na opportunity to take get money after them sell am, but my question be say how we fit stop out loved ones from this sort of risky movement? You feel say our government dey partly to blame or nah just lack of common sense dey worry us so??
1714676109
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714676109

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714676109
Reply with quote  #2

1714676109
Report to moderator
Bitcoin addresses contain a checksum, so it is very unlikely that mistyping an address will cause you to lose money.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Dzwaafu11
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 328



View Profile WWW
July 24, 2023, 09:11:35 PM
 #2

Some go say na due to the fuel scarcity nai make them rush, others go say dis na opportunity to take get money after them sell am, but my question be say how we fit stop out loved ones from this sort of risky movement? You feel say our government dey partly to blame or nah just lack of common sense dey worry us so??

Person wey see fire go put hand na sense him no get, how I go take see fuel because of fuel wey scarce I go run to pack fuel say na opportunity. Oga as you indicated for your write up say na lack of sense or greed this one na sense no they oh, make i know lie give you. Because it is very dangerous wey person go see fuel go pack e no make sense at all. E fit catch fire for that place and those people go die wetin we go call that one, this thing they kill people we know even though some of us never see am before but we know say e dey happen. Why people go they do am is not fair.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
nelson4lov
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2072
Merit: 791


Top Crypto Casino


View Profile
July 24, 2023, 10:51:37 PM
 #3

I no sure say na lack of common sense but mostly because of greed and the government as well should be blamed. We know say before now, people dey always capitalize on tanker accidents to pack fuel despite knowing say na high risk venture - think of it this way: If government did their work (to build good roads) and provide good jobs for citizens half the people wey dey risk their life for things like this no go do am because them go most likely dey their workplace at the time of the accident and the fact say now na fuel scarcity time is enough motivation for greed to pack as much fuel as possible because them for make bank if say them no lose their life.

In all, greed of victims and negligence of government.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
July 25, 2023, 12:19:42 AM
 #4

Like said, the govt is partly to be blamed where they don't ensure good rds, there are sanctions on reckless driving by active drastically measures are neglected.

Hardship has made a lot of use fearless without undermining the endangers and have no fear that life has no duplicates.

But however, it doesn't worth chasing deaths on same process of chasing after the sustainability of same life.
So, those involving on such acts are mainly to be blamed and should be cautious

Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
July 25, 2023, 02:49:27 AM
 #5

 Dis mata you bring come here na serious one o. I remember one time wey such am incidence been occur sometime ago and according to eye witnesses, it was gathered that the driver of the fallen tanker was fiercely warning them of the danger but dem no gree hear word, nah so dem die.
The issue of bad roads wey we govt dey neglect nah another tin wey dey give concern and aside from accidents wey e dey cause, e dey also be means for armed robbery to take place, too.
 
 Personally, I no see am as only greed, but mainly lack of common sense because I no see how I go take my life play knowing say na only one day. Biko nah which kind fuel I dey find Undecided

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Adams0001
Full Member
***
Online Online

Activity: 434
Merit: 152



View Profile
July 25, 2023, 09:21:04 AM
 #6

But where the gbese dey nah on how people go dey rush to go collect fuel wey dey spill, not minding the possible danger to life wey if small spark happen, dem fit roast.
Recent incidence wey happen for Ondo state of how tanker wey dey carry fuel get accident and people go rush to pack fuel, e no end well as 15 people kpai for the ensuing explosion wey take place not too long after..

Some go say na due to the fuel scarcity nai make them rush, others go say dis na opportunity to take get money after them sell am, but my question be say how we fit stop out loved ones from this sort of risky movement? You feel say our government dey partly to blame or nah just lack of common sense dey worry us so??
Na which can opportunity be that one or you on kill your self, na lack of common sense, even you dey suffer for fuel you no go carry your self go were takers fall say you on park fuel he no make sense even small you just dey use your life play with danger, if petroleum explode he dey hard were person go suffer, and you are saying opportunity. we no say na our government dey suffer us for this our country, but is not because of suffer ness we go kill our self for nothing, person were get sense know go carry him self go where fuel dey, say him on rush Pack fuel. you no need to tell person make him enter place were him no say he fit kill am before him stop, place to get money plenty no be this can risk, were you go put your self for danger.

Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 621


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
July 25, 2023, 10:27:13 AM
 #7

The thing be say no be every body go fit do that thing. Apart from say some people no sabi the danger of that, some go call am being smart to take advantage of a situation because me I no see am as poverty or government no do one thing or the other, you too wan take opportunity. I even hear for news say one pastor wey him church dey close there tell him members not to go but some members refuse and carry them hand roost themselves. People need to dey responsible to themselves first before government side too go enter. Tanker dey fall because of bad road but make we no use our hand take kill ourselves.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Philpsticks
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 44
Merit: 1


View Profile
July 25, 2023, 04:15:12 PM
 #8

This mata self tired me, I don see were fuel tanker fall at that point I run for my life but some careless human being infact we nigeria no they fear death or I will say they no value life if not how will you see death and run to it before I go to the next town na boom I hear with full force infact the sound alone fit deaf person ear that was how many died that was around 2019 along kwara state road if we have a good government they for don take action about all this things.



What’s the big deal their  for them to fix a very long pipe to all deport in a state it better than traveling far away to bring fuel to a state infact Niger state road is one of the worst road I have ever seen I wish the government can atleast do something about it but I no blame them na because non of their pikin don die before for that kin situation na poor man die pass so they don’t care pray God help us.
sokani
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
July 25, 2023, 05:41:34 PM
 #9

Dis issue na very serious mata wey dey happen as a result of bad roads and our govt don fail us in dat aspect as we get many bad roads wey dem don neglect to fix. We self we no dey try, oyinbo say experience na de best teacher, no be de first time wey tanker dey fall, dey cost many people their lives and burn properties worth millions or billions of naira, but people still no dey learn. Some people just get dis poverty-stricken mentality. De fuel wey dem wan scope na how much money wey dem go realize wey go equate to their lives?

How to lessen dis mata na to try repair our bad roads, sensitize people on de dangers of fuel explosion, make sure say na only qualified and well trained drivers dey drive tankers.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
July 25, 2023, 07:04:03 PM
 #10

Recent incidence wey happen for Ondo state of how tanker wey dey carry fuel get accident and people go rush to pack fuel, e no end well as 15 people kpai for the ensuing explosion wey take place not too long after..

Some go say na due to the fuel scarcity nai make them rush, others go say dis na opportunity to take get money after them sell am, but my question be say how we fit stop out loved ones from this sort of risky movement? You feel say our government dey partly to blame or nah just lack of common sense dey worry us so??

Everybody know say fuel dey catch fire quick quick and this one no be the first time wey fuel tanker they catch fire, I bet you say if this thing happen again you go see people rush go dey fetch the fuel. This one no be mumu or greediness but this one na poverty because na only poverty go make you go do something wey you know say go take ur life but you go still go ahead with the little chance of survival wey you get. Fuel price dun high and the common man no fit afford fuel again so as dem see free one na so all their sense loss.  People wey survive you know how much dem dun get so, so na just poverty make this one happen to man.

If the country been good you think say as tanker fall so people for reason go risk their life when them know say things dey for life to enjoy. Person wey never chop since morning dun see way to make their family chop for the whole week. You think say him go dey reason the risks wey dey involved. Na just opportunity him go dey see and all this na because of poverty. Some people self they fall the tankers on purpose. Sorry for those that lost their life but I just dey thank God say the numbers no too plenty because e get some way the death dey plenty pass like this and hopefully people go begin learn their lessions.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 896
Merit: 645



View Profile WWW
July 25, 2023, 10:45:24 PM
 #11

Some go say na due to the fuel scarcity nai make them rush, others go say dis na opportunity to take get money after them sell am, but my question be say how we fit stop out loved ones from this sort of risky movement? You feel say our government dey partly to blame or nah just lack of common sense dey worry us so??
I no go say no fuel scarcity no follow shah bt d matter root dip pass scarcity. Na d situation way Nigerians don dey forced to live in na em dey cause all dis wahala. E mak humans 2 beleive in his or her own ability 2 a point way b say, e go ignore reason and caution. D only thing way go dey en mind be say, e go do sharply nd waka bt we knw say, accident no deyb like dat, e no dey announce encef b4 e come nd once e come, na die hard for some pple be dat o.

Imagine some people dey carry Eva bottle dey go fetch fuel.... watin dat one go do for them....!
Wen people no wa learn from history, na so e go dey be way be say, them go put themselves in the situation nd believe say e no go happen.

Abeg, anything inflammable, make we dey very careful with am.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
July 26, 2023, 06:12:40 PM
Merited by hugeblack (2)
 #12

I say make I bring this mata come here make we discuss. I wan hear our different opinions on how we fit stop this menace. We no be strangers to the dangers wey tanker wey dey carry fuel come get accident dey cause. The issue of bad roads nah another thing to consider and also, sometimes carelessness of the driver becos him go dey drive like say nah sports car him dey use.
Bad road for dis country get as e be but even drivers dey careless too, because even roads wey dey okay accident still dey happen and all na lack of patience, greediness, dem go carry over load, we all know say even our car tire get maximum load wey e suppose dey carry, but our drivers no dey care, dey go carry people like animal for inside car, Some of them no dey give themselves rest which sometimes if dem dey drive dey will end up sleeping. All accidents wey dey happen for d country no be all bad road dey cause, drivers dey cause some also.

But where the gbese dey nah on how people go dey rush to go collect fuel wey dey spill, not minding the possible danger to life wey if small spark happen, dem fit roast.
People funny ooo, why u go dey risk ur life just because of small fuel wey u go see pack, something wey no even worth am, life dey very precious ooo I see no reason why I know say something fit kill me and I go still talk say na wetin I go do be that just because of money. I don see different accident wey happen wey kill plenty people and most of d people wey die na d once wey dey go pack fuel as tanker get accident finish.

Some go say na due to the fuel scarcity nai make them rush, others go say dis na opportunity to take get money after them sell am,
Nothing like na fuel scarcity cause am, people don dey go move fuel for tankers wey get accident even before d fuel scarcity, me I just see am like say na stupidity dey cause that one because even if fuel scarcity dey me I see say e no worth am at all. And d once wey dey talk say na opportunity because dem go sell am get money, how much you wan get like that considering the risk you are going to take, and you will still end up endangering other peoples life and property, me I just dey see those people like say na Mumu dem be.

You feel say our government dey partly to blame or nah just lack of common sense dey worry us so??
Make we talk true no be every stupid move wey people take we go dey blame government, me I just see that one as lack of common sense, na government go tell us make we stay away from things wey we all know say e dey dangerous, na lack of common sense jare.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Marykeller
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
July 27, 2023, 06:54:10 PM
 #13

Some go say na due to the fuel scarcity nai make them rush, others go say dis na opportunity to take get money after them sell am, but my question be say how we fit stop out loved ones from this sort of risky movement? You feel say our government dey partly to blame or nah just lack of common sense dey worry us so??
This is totally un-calculated risk. Peso wey value em life and cherish em life join, no fit take this kind stupid risk no matter how em bad reach em side. No be everything we go lay blames on government, at times wetin peso need nah to make use of his common sense wey God give us to avoid and escape life problems that will make him or her to risk em life for wetin no worth anything compare to em life.



This is not the first time for this kind of thing the happen and so many people the fall victim of una, I don't know why many Nigerians refused not to learn from am. I pray make make we learn from this, that no be everything wey peso suppose risk em life just to play smart for this hard time wey d for country

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
July 28, 2023, 06:26:51 AM
Merited by iBaba (3), hugeblack (1)
 #14

I no fit talk plenty things as e concern this mata wey you pull come here, as we see fire and fuel nah husband and wife, if you make the wife (fuel) vex the husband (fire) go come out. So when tanker fall I see no reason wey go make people rush to go die say nah fuel them dy rush go fetch, una see this mata so nah mumu dy cos am I think so.
No amount of sufa sufa go make person wey like em life to go put hand for wetin go kill am, e no beta you use your hand hang yourself instead of to dy go target tanker wey go fall?
Abeg this mata me I con dy think say nah juju (as sacrifice to clear dia political madness) becos e no ordinary at all. Wen them ask why this thing happen, person go open mouth say nah lack of job and bad government nai make people dy go fetch fuel, me I no see am as government as d cos, Holi ghost fire, no be me abeg... Something dy behind this madness.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
July 28, 2023, 10:50:33 AM
 #15

Greed to the the govt cuz dem no dey give us rds or a solid 1 despites d public resources and wetin dem dey generate.

Lack of common sense to d masses but e get how poverty go blast u, u go risk life seeing such scenero way fuel tank fall as a legal sharp Sharp opportunity to take grab somtin of money otherwise such system suppose b tagged illegal.

Adbitco
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1414
Merit: 653


Always Act Smart and Play Safe With Your Funds


View Profile WWW
July 28, 2023, 10:22:18 PM
 #16

Is something we can't apprehend haven been with divers of people with different characters and behaviors, while try to encourage them not to involved in such risky opportunities to make money they wouldn't pay heed as they believe family could get sustained with the peanuts they may get from there.

But in other hands government are also trying their best we must not wait for government to tell you not to put your hands inside fire before you could removed them from fire while it get worst. So no one should be blame for the lack of their knowledge on how to come across such thing if physically happened to their presents.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Lida93
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 742
Merit: 522



View Profile WWW
July 29, 2023, 10:15:15 PM
 #17

This issue of tanker falling and people doing to scoop the fuel e get plenty things wey gum am oh. No be just greed or common sense problem, cos poverty follow and naim be the main problem. Wetin u wan tall person wey never see food chop or wey no get money to buy food chop the next day say make him no scoop fallen tanker fuel and him go hear, when na there him go use get hope to take eat the next day.

People know about the whole danger way involved but bcos of hunger due to poverty for the country them no mind but decide to take the risk, normally life sef is all about risk nah. But it's a bad tin to do ahaa cos loves don really go becos of this tin.

.freebitcoin.       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.PLAY NOW.
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
July 29, 2023, 11:26:17 PM
 #18

Omo eh, this no be lack of common sense or greed matter o, this na better "I too sharp" or "too get sense" dey cause am. Yes o, life hard gor many people for we country and e follow for watin dey make people risk themselves for certain situation but, e no mean say these people them no know watin fit follow to dey rush tanker way get accident and e dey spill fuel. Them dey well aware just that, them no care and no believe say,na them go be the scape goat.
If to say them see am as ticking time bomb, them for stay clear because na gbum o and dry fuel go burn finish normally.

The best people fit do na to dey caution themselves and realise the risk way dey follow crowd or rush. Life too precious to dey waste this way. In fact cef,e just enter my mind now say, e go be better warning if tankers been dey carry picture warnings of these events and how e dey end so,any body way approach tanker way dey spill fuel go know watin en dey put encef into.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 370



View Profile WWW
July 31, 2023, 03:43:01 AM
 #19

my question be say how we fit stop out loved ones from this sort of risky movement? You feel say our government dey partly to blame or nah just lack of common sense dey worry us so??

I for say na government I go blame because of the bad road wey fall the tanker but Abba. I go put 80% of the blame for the people wey dey go steal the fuel because I believe say them no the consequence of the outcome of their actions,but free money no go let people get sense and them go gamble their lives for small money wey no worth the risk. I don see this kind of incident wey render some children orphans because their father go collect fuel from tanker wey fall and he come die for the process base on explosion. Make we dey very careful because sometimes,e fit no be say people dey go rush for the fuel na e cause the explosion but another thing too fit trigger the explosion. I remember one time like that for hot afternoon wey one tanker fall for go slow,na so this fire catch and all the cars wey surround the tanker catch fire. Omo that day come see people wey dey run for their head.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Davidvictorson
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 980
Merit: 833


Livecasino.io


View Profile
July 31, 2023, 04:31:35 PM
 #20

Some go say na due to the fuel scarcity nai make them rush, others go say dis na opportunity to take get money after them sell am, but my question be say how we fit stop out loved ones from this sort of risky movement? You feel say our government dey partly to blame or nah just lack of common sense dey worry us so??
Normally for contri wey tins dey work as e supposed work, once all these spillage or accident happen they first people wey Dem dey call na police or firemen. Na them dey trained to first reach the site then barricade the whole area so that people nor go fit get access. But for we wonderful naija, the reverse na the case the people na the first responders, then when them reach there, Dem fit even barricade the police or firemen if at all Dem go show up. Wetin I dey talk be say until the pass law to take punish people wey dey put their lives at risk nobody go reason say whether na risk or not. This one dey government hand but then again Dem nor go do anything.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Pages: [1] 2 3 4 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!