The first Nigerian that I know was Coyster, and Posi. I have forgotten the person I first knew between them but I think it is Coyster. I joined this forum when I found about it online myself. So I had no friend at the time.
You be better asset for this forum, that one na better fact wey everybody know. I no go lie, i really admire the way you take dey very intelligent and your ability to learn very fast. Immediately you joined the forum, e been dey very clear from the beginning say na Bitcoin knowledge carry you come here, and you don garner enough Bitcoin knowledge since then till now, i still dey even learn from your posts, continue your good work my friend, Charles-Tim.
I definitely knew Coyster was a Nigerian from this 2020 post:
The first BTC ATM in Nigeria which was less than 30 days after I joined.
I sent PM to Coyster and he referred me to our local thread.
Nostalgia just full my body now, i swear. I just go check that PM now, and it is over 3 years ago, plus other PM's wey we been exchange, even as we became friends outside the forum, you na one Naija forum user wey i been get along very easily with, and Cryptopreneurbrainboss too wey dey always support Nigerians, God bless you. Omoh, there are better things to come for the Bitcointalk Naija community, everybody dey contribute well, and this topic na just proof of how far we don come and we go continue to dey move forward.