Lida93 (OP)
|
|
August 19, 2023, 05:46:00 PM |
|
I no know if I go say this our government them just the do economic experiments them with our country currency the naira. Same government wey ban the operation of Bureau De Change (BDC) don come back now com unveil another operational policies for BDC. According to them oh, say the move go bring ogbonge stability and transparency to the exchange rate fluctuations wey go benefit both BDC people and the general public. Make I just list one or two of these policies wey dem bring in: 1. Them say BDC people go the make sure say them summit periodic financial reports wey include daily, weekly and monthly report to the government (CBN). 2. Say even wen no transaction take place by this BDS people within the day, week or month make dem still summit report, etc. Make I drop source link for more complete info https://nairametrics.com/2023/08/18/cbn-brings-back-bdc/So as it stand like dis now BDC don enter back inside the country foreign exchange market wey mean say all other policies wey the former CBN governor been put don dey invalid right now. So my people, abeg how una see this new development from we government, you tink say this policies fit bring or make any positive impact on the naira? Or nah just like another past policies wey nothing come out or abi na ey service this government just wan do? Abeg Chuk mouth!
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mate2237
|
|
August 19, 2023, 07:36:38 PM |
|
You are a Sr. Member in di local board and u been dey we dey tok about di Spamming di local board, creating the same threads in the local board. Oya look at dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462608.0 and I believed sae you don see dis thread here and you ignore it because u wan create thread, even at that u for make comment on the already existing thread instead of creating new one. Abi you never read dis rules before https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0 please if u never read am before please do am so u go fit guide oda people. In addition, Weti you tok e no dey too different from di oda thread, it would been a good comment and merit would have been awarded to it. I would prefer you lock dis and make comment over there. Be a good examples to younger ones
|
|
|
|
Stable090
|
|
August 19, 2023, 11:07:02 PM |
|
You are a Sr. Member in di local board and u been dey we dey tok about di Spamming di local board, creating the same threads in the local board.
If dey don create thread before, Wetin e go take u make u just tell d OP say dey don create similar thread before make him lock d thread, Wetin come be d meaning say u carry d rank wey him dey come matter wey dey ground, d OP see say d information dey important to d local board na y him post am, Meself no see d second thread wey u drop d link, na dis one wey I comment I see, and I dey sure say if d Op know say dem don create similar thread before, him no go carry am come here again, na development of d board na him all of us dey look for, if everybody leave d board empty e no go make sense, even people wey apply for merit source how dem go take get am if dey see say our board no dey active. I know say anybody can be corrected, but make we do am in a way that won’t discourage people from posting here.
|
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
|
August 20, 2023, 05:25:04 AM |
|
Just as Bureau De change is a sector of government that function in the buying and selling of different foreign currencies at different rate, making it available for people in need of those currencies here in Nigeria, bringing them back is a good development, as it will help people have access to foreign currencies when they need it on time. You are a Sr. Member in di local board and u been dey we dey tok about di Spamming di local board, creating the same threads in the local board. Oya look at dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462608.0 and I believed sae you don see dis thread here and you ignore it because u wan create thread, even at that u for make comment on the already existing thread instead of creating new one. Abi you never read dis rules before https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0 please if u never read am before please do am so u go fit guide oda people. Secondly, I will say I see no similarity between this post and the one you share above @ Mate2237 because there is now how "Bureau De Change asking Govt to ban Binance to save Naira" the same with "Nigeria government don return Bureau De Change", because if had the title of the first post been "Bureau De Change & all you need to know about it", then this thread would have best been a continuation, but for the fact it wasn't titled that way, it's okay been a single thread.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Lida93 (OP)
|
|
August 20, 2023, 07:32:08 AM |
|
You are a Sr. Member in di local board and u been dey we dey tok about di Spamming di local board, creating the same threads in the local board. Oya look at dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462608.0 and I believed sae you don see dis thread here and you ignore it because u wan create thread, even at that u for make comment on the already existing thread instead of creating new one. Abi you never read dis rules before https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0 please if u never read am before please do am so u go fit guide oda people. In addition, Weti you tok e no dey too different from di oda thread, it would been a good comment and merit would have been awarded to it. I would prefer you lock dis and make comment over there. Be a good examples to younger ones It beats my imagination say you no fit comprehend the difference between the thread you de tok about and thia very one of mine. Or you just pretend not to understand the message it convey or what. I go advise say if you want to tell somebody something next time try to structure well the tone of your letters make the person no think another tin different from wey you actually convey. As Sr member wey you be, you supposed see a difference in the information and message the two threads the send to the public and if you no understand am, abeg try ask somebody else. No offense!At least from the quote below, a more enlightened person don share small light about the difference so make I hold my peace. And I go advise say next time, if you wan point out something to any person for de forum try keep him rank out of the context, cos that's an insult. Secondly, I will say I see no similarity between this post and the one you share above @ Mate2237 because there is now how "Bureau De Change asking Govt to ban Binance to save Naira" the same with "Nigeria government don return Bureau De Change", because if had the title of the first post been "Bureau De Change & all you need to know about it", then this thread would have best been a continuation, but for the fact it wasn't titled that way, it's okay been a single thread.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Majestic-milf
|
|
August 20, 2023, 11:15:37 AM |
|
You are a Sr. Member in di local board and u been dey we dey tok about di Spamming di local board, creating the same threads in the local board. Oya look at dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462608.0 and I believed sae you don see dis thread here and you ignore it because u wan create thread, even at that u for make comment on the already existing thread instead of creating new one. Abi you never read dis rules before https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0 please if u never read am before please do am so u go fit guide oda people. In addition, Weti you tok e no dey too different from di oda thread, it would been a good comment and merit would have been awarded to it. I would prefer you lock dis and make comment over there. Be a good examples to younger ones Sometimes, e good to cool down comprehend wetin pesin dey try tok before you begin lash out. You for just ignore the thread if you feel say nah spam Op dey spam but on closer look, e be say nah you don spam because nah outright out of point you don tok. Before you call out someone, first check weda you dey right. Even the topic wey Op bring different from the one you drop link to. On another note, Op you no suppose surprise for this mata. Ur government right from time nah confused people full am. Today them go talk one thing and tomorrow them change am, if them no blame Media for fake news, them go say them don think am say nah welcome development.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Abu-Naim
|
|
August 20, 2023, 12:54:41 PM |
|
So my people, abeg how una see this new development from we government, you tink say this policies fit bring or make any positive impact on the naira? Or nah just like another past policies wey nothing come out or abi na ey service this government just wan do?
Abeg Chuk mouth!
Wetting I think about this be say the government they think say if Bureau De Change people they out of government, they might have effect to the unification of dollar the government is trying to have, and again, since them remove them back then, the price of Dollar just they rise without control; now that the government don carry loan to stabilize the dollar price, they need Bureau De Change to help them monitor the foreign market.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Antotena
|
|
August 20, 2023, 01:02:18 PM |
|
I no know if I go say this our government them just the do economic experiments them with our country currency the naira. Same government wey ban the operation of Bureau De Change (BDC) don come back now com unveil another operational policies for BDC. According to them oh, say the move go bring ogbonge stability and transparency to the exchange rate fluctuations wey go benefit both BDC people and the general public. Make I just list one or two of these policies wey dem bring in: 1. Them say BDC people go the make sure say them summit periodic financial reports wey include daily, weekly and monthly report to the government (CBN). 2. Say even wen no transaction take place by this BDS people within the day, week or month make dem still summit report, etc. Make I drop source link for more complete info https://nairametrics.com/2023/08/18/cbn-brings-back-bdc/So as it stand like dis now BDC don enter back inside the country foreign exchange market wey mean say all other policies wey the former CBN governor been put don dey invalid right now. So my people, abeg how una see this new development from we government, you tink say this policies fit bring or make any positive impact on the naira? Or nah just like another past policies wey nothing come out or abi na ey service this government just wan do? Abeg Chuk mouth! As you say make I chuk mouth. I go chuk am! The Naira has been in free fall since last month. Had about 12.6% devaluation against dollar last month, not to mention the inflation that has increased to about 24.08% as of July last month, we don't know what this month will say but bro, the government will be stupid to sit down and let Naira go to ₦1,000 per a dollar, they did something and Tinubu had to bring another policy from the CBN and NNPC. The NNPC had taken a loan but more on that later since this topic is limited to CBN new policy and that's the re-introduction of Bereau De Change, BDD as they call them. This new policy doesn't change anything, the IE windows remain the same. The government realized that their is hardship and the dollar they are getting is making it worse. So they had to call back the BDD to business because there is no any way the FX market will work without them. Now, the policy be say, they are allow back to their business but there is something missing from your point. The -2.5% and +2.5% which means say they cannot sell dollar with a profit above 2.5% of what they bought, if they buy at ₦750 per a dollar, the profit from that must not exceed 2.5% and they must also account for all the dollar they buy and sell. The thing that remain unclear from the report is weather the CBN will be the one to be given them the dollar or not but I assume to be so if they want them to operate in that sequence. This are just temporary measures for the government to reduce the demand of dollar from the parrallel market and if there is enough, we will have little demand and dollar will be stablise, atleast for now.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Mate2237
|
|
August 20, 2023, 01:23:29 PM |
|
Well I will not argue with you, because has been discussed since February this year, and if all you agreed that double creating threads is a very good thing to do in the local board, then there is no alarm to blow. Let it be and I am here to watch out too. Mr. Igebotz unofficial thread has stated it clear that there should be no - 10. No duplicate thread/Topic is allowed.
And your topic is just a paraphrasing to the first topic. And this is what newbies were doing that we corrected. I mentioned your rank because you were here when we were correcting the newbies and which means no suppose imitate again and all what I am trying to sae be sae you for make comment on the other thread because they are related. Well @Majestic-milf, I will not argue with you because di way u understand it is very far from me. So if say me I spam the thread by making di first comment means sae u no understand di meaning of Spamming. And if sae day from dis my 2nd thread then e for make sense. And for di Op, nothing is there at di Op to comprehend. All I am saying let make di local board clean from duplicating of topics.
|
|
|
|
Sim_card
|
|
August 20, 2023, 01:31:24 PM |
|
The truth be say for Nigeria government decisions are not done by people in concern but by one person because say him na oga,he go just come out with one decision due to him person interest put for law. Na we be the people wey dey abuse power because we dey use our power for only our benefit and for only ourselves instead of for majority. If I be oga for one big office,I fit come out on air give my order and nothing go happen as long as say I dey settle the Godfather them. This country get big problem o. Anything wey them come out talk on air,them go say na for the benefits of everybody but if you look am well,you go see say na for only their benefit. I dey use to BDC then because na from them I dey exchange my USD to Naria,so I like as them don come back.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Lida93 (OP)
|
|
August 20, 2023, 02:58:44 PM |
|
Well I will not argue with you, because has been discussed since February this year, and if all you agreed that double creating threads is a very good thing to do in the local board, then there is no alarm to blow. Let it be and I am here to watch out too. Mr. Igebotz unofficial thread has stated it clear that there should be no - 10. No duplicate thread/Topic is allowed.
And your topic is just a paraphrasing to the first topic. And this is what newbies were doing that we corrected. I mentioned your rank because you were here when we were correcting the newbies and which means no suppose imitate again and all what I am trying to sae be sae you for make comment on the other thread because they are related. Well @Majestic-milf, I will not argue with you because di way u understand it is very far from me. So if say me I spam the thread by making di first comment means sae u no understand di meaning of Spamming. And if sae day from dis my 2nd thread then e for make sense. And for di Op, nothing is there at di Op to comprehend. All I am saying let make di local board clean from duplicating of topics. I no just understand wetin you mean by paraphrasing bro, like check out the information and message the two topic convey I still dey ask you wether na same message? How the topic I raise come take becoming spamming when the two no even the go on same direction! It's just like telling me say two different threads on bitcoin-cash and bitcoin nah same topic, all becos say the word bitcoin dey inside the two threads. Make we dey try read to comprehend issues before we jump into conclusion.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Hyphen(-)
|
|
August 20, 2023, 03:12:41 PM |
|
Well I will not argue with you, because has been discussed since February this year, and if all you agreed that double creating threads is a very good thing to do in the local board, then there is no alarm to blow. Let it be and I am here to watch out too. Mr. Igebotz unofficial thread has stated it clear that there should be no - 10. No duplicate thread/Topic is allowed.
And your topic is just a paraphrasing to the first topic. And this is what newbies were doing that we corrected. I mentioned your rank because you were here when we were correcting the newbies and which means no suppose imitate again and all what I am trying to sae be sae you for make comment on the other thread because they are related. Well @Majestic-milf, I will not argue with you because di way u understand it is very far from me. So if say me I spam the thread by making di first comment means sae u no understand di meaning of Spamming. And if sae day from dis my 2nd thread then e for make sense. And for di Op, nothing is there at di Op to comprehend. All I am saying let make di local board clean from duplicating of topics. Enough of all this. All they are trying to make you understand is that there is difference in the thread as @CryptoHeadlineNews has explain below Secondly, I will say I see no similarity between this post and the one you share above @ Mate2237 because there is now how "Bureau De Change asking Govt to ban Binance to save Naira" the same with "Nigeria government don return Bureau De Change", because if had the title of the first post been "Bureau De Change & all you need to know about it", then this thread would have best been a continuation, but for the fact it wasn't titled that way, it's okay been a single thread.
There is actually a difference between the two threads; they carry different information with the name of Bureau De Change; the first one was a request from Bureau De Change to ban Binance, while this particular thread was about the Nigerian government that brought Bureau De Change back after the government, in the initial stage, was suspecting them of dollar price manipulation. Many of our colleagues find your reply to be harsh as you included the OP's rank before making your suggestion or correction, as the case may be, which is true; you can make corrections in good manners that will look perfect for everyone, and we will understand, but your reply was harsh and your evidence is not too good to be considered right because indeed this is not a duplicate thread as you were saying because the two threads contain different messages.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
|
August 20, 2023, 04:49:15 PM |
|
- 10. No duplicate thread/Topic is allowed.
And your topic is just a paraphrasing to the first topic. And this is what newbies were doing that we corrected. I never wanted to say anything oh, but seeing this statement from you @ Mate2237, just drew my attention again to chok mouth for this matter, because before I begin, I will like use to know the meaning of "Paraphrasing", which according to Oxford online Google dictionary, Paraphrasing means the process or act of expressing the meaning of (something written or spoken) using different words, especially to achieve greater clarity.
, which a good example of a paraphrase title is as follows, 1. Bureau De Change asking Govt to ban Binance to save Naira 2. Govt go ban Binance base on advice from Bureau De Change 3. Binance go stop operation in Naija according to Bureau De change While other examples also include; 1. Nigeria government don return Bureau De Change 2. Bureau De change go start corporation again according to govt. 3. Nigeria government don uplift ban on Bureau De Change Because for the fact that they all uses the phrase "Bureau De change" that doesn't make them the same, as what we need to look out for is the centre message which a thread passes if are they the same or not, as that's the important thing, and not a singular phrase. Because if we are to follow by what you just said then it means all thread which carries the keyword "Bitcoin" should all also be categorized the same and place under a single thread, but yet each day we have more than 100 post been made on this forum with the same keyword "Bitcoin". So, in conclusion, what makes a thread similar is when they all convey the same message, like the examples I gave above. Thanks
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Wiwo
|
|
August 20, 2023, 06:20:03 PM |
|
I do know if I go say this our government them just the do economic experiments them with our country's currency the naira.
Na so we see am so, the government seems to be confused and those at the helm of affairs cannot employ the best hands to do the job, if not What did someone like Emefele have to offer our economy that he served as the CBN governor for two presidents, it's a shame that it has become glaring for other countries to see how ineffective the democratic government have become in third world countries e.g Nigeria, where those running the system are incompetent and lacking the intellectual know how to settle situations, what their do rather is to create ways to steal the country commonwealth and in doing that, they won't mind if the economy is bastardized or not. So the current exchange and other high inflation crisis in the country is a result of incompetency and lack of clear direction due to corruption and manipulation of the system.
|
|
|
|
Hatchy
|
|
August 20, 2023, 07:22:38 PM |
|
My country people, una happy Sunday. As I just come online na e I see this post wey be like say wan dey cause cata cata for our board. This wan no be issue na make una calm down. E no clear say we go dey fight our self here na we be one family for Bitcointalk abeg make we still dey reason. Now the matter we e be say @Mate2237 say op dey spam our local board with dis thread no be true. Even without using any tool self person go know this one. I know say e dey try guide people here for the board. But the wey e take tell op Lida93 no too sharp and with no evidence and clear proof wey be the no 1 thing for Bitcointalk before you accuse person. The truth be say the two of them just get the same topic body wey dey about bdc BEUREA DE CHANGE. But de two thread has too get similarities. If you check well, @ Odohu de talk about say binance related with bdc My people, e don happen o! Bureau De Change (the people wey dey incharge of forex aka foreign exchange) don dey tell federal government to ban Binance to save our Naira. This one shock me no be small.
But @ Lida93 talk say Same government wey ban the operation of Bureau De Change (BDC) don come back now com unveil another operational policies for BDC. According to them oh, say the move go bring ogbonge stability and transparency to the exchange rate fluctuations wey go benefit both BDC people and the general public.
Now if you wan talk say d two dey kind of similar, na only when Dem talk say how these new ideas wey the bdc, Bureau de change wan take affect our naira come improve am. Aside for that there's no similarities. Please before we conclude abeg make we try dey check matter well. We no supposed come dey fight or use offensive tone for our talk we be one for here, Na the rules wey @ Igebotz talk be that one so let's chill and go back to the original topic of discussion. RULES- Follow the rules and guidelines of the forum.
- 1. Only Naija Pidgin and English is allowed
- 2. Be respectful and polite towards others. Avoid using offensive language or making personal attacks.
- 3. Stay on topic and avoid hijacking threads with unrelated discussions.
- 4. Use clear and concise language and try to keep your posts brief and to the point.
- 5. Check your spelling and grammar before posting.
- 6. Avoid spamming or posting repetitive or off-topic messages.
- 7. Do not post any sensitive or personal information about yourself or others.
- 8. Respect the privacy of others and do not disclose any personal information without their permission.
- 9. Do not post content that is illegal, or copyrighted/plagiarism.
- 10. No duplicate thread/Topic is allowed.
- 11. Be mindful of the tone of your posts and try to contribute constructively to the conversation.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
August 20, 2023, 09:11:52 PM |
|
This una argument shah, e be as e get but, watin I go like talk put be say, though the subject to the discussion is relative as, e center on Beurea De Change matter but, the theme to the discussion Dey completely different way con be say, if person choose to create thread in that regard, e no bad.
For the record! I no like duplicate thread and should be avoided at all cost and with that, I no go blame Mate2237 but, e react based on how e understand am but still, I go say make una cool am down shah.
Every discussion get theme and the theme way I trace between this one and the reference be say; Reference: Talks about the BDC requesting FG to ban Binance while, This Thread; Talks about, the reinstatement and an edition of certain policies of the BDC.
On that note, nothing really spoil.
But then, the experimentation way government Dey do no really set shah, back and forth simply means, them no sabi watin them Dey do. Make them Dey try think this thing out and understand say, government na continuity.
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
August 21, 2023, 04:04:08 PM |
|
You are a Sr. Member in di local board and u been dey we dey tok about di Spamming di local board, creating the same threads in the local board. Oya look at dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462608.0 and I believed sae you don see dis thread here and you ignore it because u wan create thread, even at that u for make comment on the already existing thread instead of creating new one. Abi you never read dis rules before https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0 please if u never read am before please do am so u go fit guide oda people. In addition, Weti you tok e no dey too different from di oda thread, it would been a good comment and merit would have been awarded to it. I would prefer you lock dis and make comment over there. Be a good examples to younger ones No vex oh Mr Mate, why you dy always behave as if talk full your mouth? If you be teacher you go make children run from your class oh, you just no know how to correct person, even if the thread look alike or e be the same as the one you see for other thread, for me the main thing nah to PM the OP then talk well before you know OP fit lock the thread, no be to dey blast person like say you dictator or na so your own good pass, nobody is above mistakes, we come here to learn. The aim of this place nah to share information, get information, to even make the forum grow and dey in unity, if you continue like this people no go too get that joy to come here. Any how you wan take this one take am, is just an advise from a Full Member to a Sr Member.
OP nah naija we dey oh, all these things still boils down to one thing, our government need way wey them go take collect small thing, if this one no favor them nah to change am again or comot am con find one thing talk against am. And again OP, this development no suppose surprise you at all because our government decision no dey ever dy one place as long as e no go bring paper for their pockets so them go fit change am at any time. Make e no shock you if u wake tomorrow hear say them don change am.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Chimbo386
Newbie
Offline
Activity: 10
Merit: 0
|
|
August 28, 2023, 07:17:03 AM Last edit: August 28, 2023, 07:31:13 AM by Chimbo386 |
|
This is really bad. A successful Government is a continuation of previous adminstration policies. Where the Government policies are not consistent on following laid down policies, Economic growth will be deprived and stale.
The issue at hand however boils down to the choices we make during election.
Change in policies due to external political influences. I wish Government will wake up to this reality and put things right for citizens.
|
|
|
|
Spaceman1000$
|
|
September 15, 2023, 03:05:04 PM |
|
I no know if I go say this our government them just the do economic experiments them with our country currency the naira. Same government wey ban the operation of Bureau De Change (BDC) don come back now com unveil another operational policies for BDC. According to them oh, say the move go bring ogbonge stability and transparency to the exchange rate fluctuations wey go benefit both BDC people and the general public. Make I just list one or two of these policies wey dem bring in: 1. Them say BDC people go the make sure say them summit periodic financial reports wey include daily, weekly and monthly report to the government (CBN). 2. Say even wen no transaction take place by this BDS people within the day, week or month make dem still summit report, etc. Make I drop source link for more complete info https://nairametrics.com/2023/08/18/cbn-brings-back-bdc/So as it stand like dis now BDC don enter back inside the country foreign exchange market wey mean say all other policies wey the former CBN governor been put don dey invalid right now. So my people, abeg how una see this new development from we government, you tink say this policies fit bring or make any positive impact on the naira? Or nah just like another past policies wey nothing come out or abi na ey service this government just wan do? Abeg Chuk mouth! Normally na those men for street na get the best exchange rate on how say you hold FX. I remember say e get one time way, government say them don close aboki FX account, onto say them suspect one or two fraudulent activity. I wonder if this new policy go be watin go strengthen our currency. Just as u talk OP, na experiment them dey do