I've thought about this thing sometime ago, because initially I thought the moderator for our local board, was from naija, not until lately before I was aware that no, no be naija person oh.
if Wetin u talk here na true say d moderator we have be4 nor b Naija person, d matter no sweet 4 ear na, well I go still hear from our senior men in d house to no if Wetin u talk so na true say na another country person dey do moderator 4 for our head because, in a normal way Naija LB legendary base suppose b d one to do d job and d work go still make sense pass na dis wonderful our senior men dey do so. I believe say dis message go touch our senior men to brief us why outside dey do moderator to us.
Abi u OP no dey enjoy the freedom of speech here? 😂
I dey enjoy am, but not wat u are enjoying now but about wat our generation will b proud of wen dey discovered such achievement tomorrow in dis LB man, U can see dat d work is much for some of our leaders here, because if dey correct u, u go feel as if dey hate u, but assume we have moderator na to delete d post from d LB without taking any permission from u. Having a moderator LB make people to organize themselves very well before posting anything in dat particular topic or forum because there is a moderator dat will get d information to nail justice on such post.
Dis one nor b laugh matter bro, Sha u dey asked Whether I no get freedom of speech here abi, if some of u no Wetin dis local board go do 4 our country in d nearest future we go take some things here serious by making dem available now we have potential leaders in d LB