Bitcoin Forum
May 01, 2024, 12:19:50 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2  All
  Print  
Author Topic: Bitcoin gives hope.  (Read 421 times)
Stepstowealth (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 145



View Profile
October 19, 2023, 11:24:50 PM
Merited by Salahmu (3), CryptopreneurBrainboss (1)
 #1

Some of us dun really experience wetin e mean to dey poor and hopeless, na why we nor dey carry bitcoin play because e dey give us hope say tomorrow go better. Before some of us wey come from really poor background  dey always reason how tomorrow go better because we know say our family dey depend on us and we nor get any serious inheritance wey dem leave for us, and our families even suffer to carry us pass school, money nor even dey for dem to give us to start business, life hard been hard well well and we nor get hope on how tomorrow go be because we know say e nor easy to just get investment wey fit give person money tomorrow for this our country wey things hard, and oportunity nor dey avaialable for everyone.

Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?

███████ ███████        R O L L B I T               CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO               [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     WHITEPAPER     //          R L B          //     RLB LOTTERY     //
███████ ███████      |       Twitter       |        ►   S P O R T S B O O K   |   [ N E W ]  C L A N S   ◄        |      Discord      |      ███████ ███████
1714565990
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714565990

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714565990
Reply with quote  #2

1714565990
Report to moderator
1714565990
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714565990

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714565990
Reply with quote  #2

1714565990
Report to moderator
"You Asked For Change, We Gave You Coins" -- casascius
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714565990
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714565990

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714565990
Reply with quote  #2

1714565990
Report to moderator
1714565990
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714565990

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714565990
Reply with quote  #2

1714565990
Report to moderator
Hatchy
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 461


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
October 19, 2023, 11:59:45 PM
 #2

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?

Na truth you talk my brother, but I go say no be only Bitcoin na don help our youths for the country to take survive but also all these web3 jobs wey don full internet now.
This youth have fully taken advantage on the benefits of the internet and provide job opportunities for themselves. You must be wondering what kind of jobs are they ?, They are...
  • Cryptocurrency (Trading)
  • Forex Trading
  • Content Creation (blogging, video,etc)
  • Animations
  • Programming

As I see your post, I just remember this post wey I write before, e talk about how our Nija youth no longer dey wait for we government make person no go quench. This wan na truth. If we check now, all these online jobs dey pay more than even some government workers dey earn monthly and even yearly. Take for instance, our legendary members for here and equally other ranks dey earn cool cash just to dey active and discuss. And every week, you go receive better payment. If you calculate full member money guy, 160k per month, we never even talk of legendary members Grin. With all these ones, we go notice say Bitcoin and other online opportunities don try for our body Wella. The thing na to find where you good put and gasp the opportunity. Our government no longer care, them no even get us for mind. Somepeople here for Bitcointalk dey use this money take feed their family, school and survive, some fit don even use am build self Wink. Well for every thing we give God thanks.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Adams0001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 152



View Profile
October 20, 2023, 01:43:59 AM
Merited by hugeblack (2)
 #3

Some of us dun really experience wetin e mean to dey poor and hopeless, na why we nor dey carry bitcoin play because e dey give us hope say tomorrow go better. Before some of us wey come from really poor background  dey always reason how tomorrow go better because we know say our family dey depend on us and we nor get any serious inheritance wey dem leave for us, and our families even suffer to carry us pass school, money nor even dey for dem to give us to start business, life hard been hard well well and we nor get hope on how tomorrow go be because we know say e nor easy to just get investment wey fit give person money tomorrow for this our country wey things hard, and oportunity nor dey avaialable for everyone.

Op na true you talk if person no the benefits where bitcoin done help people for this life you no go stop dey invest on it, but how our country dey like this money no dey many people dey find money dey use am dey feed him family for house economy dey hard nothing cheap for the country now again everything just dey increase price everyday, see how dollar just dey raise everyday our naira no even get value, na our leaders they make things hard for this country dey no want make the country better, many people no about bitcoin but no money to invest for long term and some others no fit dey patient for long term to get the huge profit, because the country hard dey are finding want dey go eat for house, and with the hardships where dey for the country poor people no fit dey think about investment because even waiting to eat dey hard them for the country, na people were get money dey do investment weller and na them he dey favour very well because dey get the capital to start, and how the economy dey now dey make some people dey do waiting know good to just get money and feed them self and family.

Quote
Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Bitcoin investment change many people life because they have interest and trust on it that they will successful with it, if no be say Bitcoin investment dey many people no go no where dey dey now, how our country dey like this where job opportunities no dey because this our country if you no get long hand dey know go employ you for work corruption done full everywhere, if no be say Bitcoin investment dey and other restate like land investment where people dey put there money and make profit he for no better for us for this our naija, because people no dey depends on government work again na business where go bring money everyone dey find now, and doing some investment that will double their income, because if no be investment person go dey do for this our country were hard like this you no fit get any place where you go dey get better money,  and scammers done full everywhere you go dey see many platforms where go tell you make you invest 10k you go dey get 5k daily without doing anything for them, but because of the economy dey bad some people go try invest in 4 to 5 days dey go crash many people dey fall in scammers because money no dey the country, dey go dey deserve person make them invest for them site and later on dey run with your money, if no be say we get they do transaction through P2P dey get buy coin since our government no like crypto we for dey in bad mood in this country na God go bless satoshi where bring Bitcoin investment because he make many people that are poor  become rich now and he go dey continue dey changes things for us.

Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4833



View Profile
October 20, 2023, 06:30:35 AM
 #4

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?
If you can get the money that you can use to invest in bitcoin in a way you can be rich in the next significant bull run, that means you have money but not in the way people can call you a rich person. That means that you are not poor.

Just know that there are opportunities out there. If you can think deeply and understand about life and what could bring you money and make you become successful in life, you will make it in life if you follow the part.

Did you know that as they said Nigeria is hard, some people come from poor background and get rich, even without bitcoin. Some people are meant to be rich irrespective of the family they come from. Life has not got to the point a poor person may not become rich, but someone like that will know about how life is and what people are ignorant of that makes them remain not rich.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 250



View Profile
October 20, 2023, 09:34:00 AM
 #5

Some of us dun really experience wetin e mean to dey poor and hopeless, na why we nor dey carry bitcoin play because e dey give us hope say tomorrow go better. Before some of us wey come from really poor background  dey always reason how tomorrow go better because we know say our family dey depend on us and we nor get any serious inheritance wey dem leave for us, and our families even suffer to carry us pass school, money nor even dey for dem to give us to start business, life hard been hard well well and we nor get hope on how tomorrow go be because we know say e nor easy to just get investment wey fit give person money tomorrow for this our country wey things hard, and oportunity nor dey avaialable for everyone.

Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?
For this matter, na me you carry for mind talk am. I know wetin I take my eye see for where sapa dey; that one na tori for another day sha. You see this Bitcoin matter ehhh, I carry am for head like jeepee tank. The way we country keep dey go, na small time remain make people wey dey earn salary begin cry because of say our Naira no be anything again.

Some bone men them wey I get, wey been see money well well rush go put money for treasury bill and fixed deposit. As be so like this, some of them dey cry say their money value don depreciate.

Meanwhile, me wey dey buy Bitcoin small small dey happy as I dey make money from Bitcoin wey dey rise and dollar wey dey rise against Naira....I dey chop with two hands  Cool Cool Cool   

Make I no lie for you, putting money for Bitcoin na the best thing wey me don do since my mama born me. I just dey hope say plenty Nigerians, especially the youths, go join body for this Bitcoin because na there e dey happen.

Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 164


Bitcoin👌 or nothing


View Profile
October 20, 2023, 10:34:09 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #6

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?
If you can get the money that you can use to invest in bitcoin in a way you can be rich in the next significant bull run, that means you have money but not in the way people can call you a rich person. That means that you are not poor.

Just know that there are opportunities out there. If you can think deeply and understand about life and what could bring you money and make you become successful in life, you will make it in life if you follow the part.

Did you know that as they said Nigeria is hard, some people come from poor background and get rich, even without bitcoin. Some people are meant to be rich irrespective of the family they come from. Life has not got to the point a poor person may not become rich, but someone like that will know about how life is and what people are ignorant of that makes them remain not rich.
I know Bitcoin has brought a lot of opportunity that have benefited so many people,  but the truth is that bitcoin don't make one to be rich,  one have to work hard becomes rich , then invest in bitcoin to become rich.  One of the problems people are having this time is expecting so much from bitcoin for financial help. People need to think critically on what they can do to make money,  no matter how bad the economy is people are still making money and becoming rich every day without bitcoin.  Their is no doubt about bitcoin having much opportunity, depending on it so much for someone who does not have any other way of income is bad.

during the covid 19 period when things was very hard some people were still making good money and became rich that time, even in this hard economy that people are complaining of the bad government and the hard economy some people are still doing well from nothing to something big.

Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 224
Merit: 202



View Profile
October 20, 2023, 01:23:11 PM
 #7

Let me say, Bitcoin alone can not make rich as we think. Before investing in Bitcoin you must have sufficient money to buy and still have the one for upkeep and know that you don't use loan money or from your emergency funds to invest, it is not advisable cos there is great chances of altering the investment plan.
If your purpose of buying Bitcoin is for investment purposes then it's a must in the long run you must get profit, the higher the money invested the better the profits.
Those who hardly meets up there needs, (poor precisly) should apply strategies to there investment by using DCA method.

Suzume
Member
**
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 26

Be Happy ☺️


View Profile
October 21, 2023, 08:19:13 AM
 #8

Bitcoin gives us hope to get good profits after investing in right time. In our society people thik that he or she is a Bitcoin investor he or she earns lot of money but that's wrong who will say this to them. Bitcoin make chenge life of those people how invest in between 2009-2015. The price of Bitcoin was very low in those time. The holders of this time earn in 2023 earn millions of dollars. That's change their life. But now days the Bitcoin price is to much high and no one can but that much Bitcoin in that time of life chenge. In 2009 we can buy 1000 Bitcoin worth 1$ something. But nowadays 1000 Bitcoin worth billion dollars. Bitcoin is a life changer those invester who invest in starting the currency. But now day it's a hope to make good profits in invest in right time. Small profit give you that much freedom you want. Thats the reason Bitcoin gives us hope .
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2240
Merit: 4150


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
October 25, 2023, 02:03:14 AM
 #9

Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?

Man for still survive, I dey appreciate within Bitcoin do for us but one thing is certain, Nigerian no dey carry last we for still survive without Bitcoin. The thing wey Bitcoin do na to make am easy for the hustle to dey pay. This forum earnings different from Bitcoin earners so make we no dey compare the two because many people never chop self from Bitcoin when you reason am as na from hand to mount wey dem dey chop for the forum. How many of us dey  truly invest for Bitcoin, how many of us dey trade or how many of us dey do flipping of altcoins or nft and so on. How many of us they earn directly from associating with the cryptocurency industry wey no be signature marketing for this forum. We never dey explore the opportunity wey full this industry.

Bitcoin gives us hope no be lie but many of us no even dey use the hope well, Bitcoin made it easier to make money as if you learn well you fit become millionaire from trading. $1 is now worth more than #1k for naira and if we hustle well to get $1k wey be #1 million Naira no too hard for the industry as dat one mean say to make more come easy because of Bitcoin. Without Bitcoin e for dey hard to dey make money wey go make you dey live better alright life because this other opportunities wey dey no too get better profits like when you Invest for not only Bitcoin but for the whole cryptocurency industry.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Timmzzy
Member
**
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 34

👉bit.ly/3QXp3oh | 🔥 Ultimate Launc


View Profile
October 25, 2023, 02:57:04 AM
 #10

Some of us dun really experience wetin e mean to dey poor and hopeless, na why we nor dey carry bitcoin play because e dey give us hope say tomorrow go better. Before some of us wey come from really poor background  dey always reason how tomorrow go better because we know say our family dey depend on us and we nor get any serious inheritance wey dem leave for us, and our families even suffer to carry us pass school, money nor even dey for dem to give us to start business, life hard been hard well well and we nor get hope on how tomorrow go be because we know say e nor easy to just get investment wey fit give person money tomorrow for this our country wey things hard, and oportunity nor dey avaialable for everyone.

Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?

Me i will just say ehh the whole cryptocurrency generation as we take start ni give hope pass brother, i come dey imagine say crypto no dey and we come fall for this TINIBU hand like this this country NAIJA for become state of emergency. i just dey so thankful and grateful for life say i dey witnessed this crypto generation.

▀██▀ ▀▀▀▀▀  ▄██████████▀          T O N U P          ▀██████████▄ ▀▀▀▀▀  ▀██▀
THE ULTIMATE LAUNCHPAD ON TON CHAIN
▀████▄     [      Twitter      ]    [    Telegram    ]    [     Medium     ]     ▄████▀
Spaceman1000$
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 152



View Profile
October 25, 2023, 03:01:57 PM
 #11

Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Wetin you think? Without investment oppo. tunity for bitcoins, how e for be?

Man for still survive, I dey appreciate within Bitcoin do for us but one thing is certain, Nigerian no dey carry last we for still survive without Bitcoin. The thing wey Bitcoin do na to make am easy for the hustle to dey pay. This forum earnings different from Bitcoin earners so make we no dey compare the two because many people never chop self from Bitcoin when you reason am as na from hand to mount wey dem dey chop for the forum. How many of us dey  truly invest for Bitcoin, how many of us dey trade or how many of us dey do flipping of altcoins or nft and so on. How many of us they earn directly from associating with the cryptocurency industry wey no be signature marketing for this forum. We never dey explore the opportunity wey full this industry.

Bitcoin gives us hope no be lie but many of us no even dey use the hope well, Bitcoin made it easier to make money as if you learn well you fit become millionaire from trading. $1 is now worth more than #1k for naira and if we hustle well to get $1k wey be #1 million Naira no too hard for the industry as dat one mean say to make more come easy because of Bitcoin. Without Bitcoin e for dey hard to dey make money wey go make you dey live better alright life because this other opportunities wey dey no too get better profits like when you Invest for not only Bitcoin but for the whole cryptocurency industry.

Boss plenty sense dey for watin you talk, we no dey too explore the opportunities way bitcoinis carry come, some of us just know how to buy the bitcoin then hold am till e grow, some of us also know how to trade, but no be plenty of us dey venture into other opportunities way bitcoin carry come, maybe we fit say we never know say other opportunities abound to explore and we know no how to go about am.   I believe say we still need good education about bitcoin, so we fit tap into all this opportunities way dey ground.

Ruttoshi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 271


Baba God Noni


View Profile
October 25, 2023, 04:22:43 PM
Merited by hugeblack (2)
 #12

Bitcoin is an opportunity for the youths have a better future tomorrow, if them use their investment money well, wey them go make from bitcoin. To become successful need so many things, that we can put together and invest wisely and not only in bitcoin but we shoild also diversify into other investment after you have taken profit from your bitcoin investment during the bull run.

If you fo only depend on bitcoin to use fey wealthy, you go fit disappoint yourself at the end of the day. Another thing be say some people wey dey this forum go think say as long as signature campaign dey make them no invest into other investment, no go reason like that so that you no go regret tomorrow. Having various investment including your bitcoin investment portfolio will take you to a greater height in the nearest future. Some people out there are becoming rich with out bitcoin but with the opportunity that they have. This is why you should also use the opportunity that you have to earn in bitcoin to have a better future tomorrow by setting up another investment.

.
Duelbits
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
SmartCharpa
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 420
Merit: 259



View Profile
October 25, 2023, 04:40:44 PM
 #13

Some of us dun really experience wetin e mean to dey poor and hopeless, na why we nor dey carry bitcoin play because e dey give us hope say tomorrow go better. Before some of us wey come from really poor background  dey always reason how tomorrow go better because we know say our family dey depend on us and we nor get any serious inheritance wey dem leave for us, and our families even suffer to carry us pass school, money nor even dey for dem to give us to start business, life hard been hard well well and we nor get hope on how tomorrow go be because we know say e nor easy to just get investment wey fit give person money tomorrow for this our country wey things hard, and oportunity nor dey avaialable for everyone.

Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?

I believe say if not for the investment some of us would join learn yahoo so far, because person no go suffer from childhood still become adult they suffer again having nothing to do e no go make sense at all, men need to get something up doing, no be only bitcoin dey help the youth sha, but bitcoin is better than all, since last two months you go just dey see different app from different people, that guy look at this app if you deposit like 3k you will be earning 5h each day but all those ones no dey help at all, none of them i ever heard they end up well that people are still depositing their money, all end up scamming people that continue to deposit. But seriously bitcoin have really helped a lot of youth of this country if not for it only God knows how this country will be corrupt more than this, many eyes have see a lot shege, because youths do not wait for government work anymore, some of us only believe in bitcoin investment. If you are even from poor background them go see you finish if you no dey donate anything to the family.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 281



View Profile
October 25, 2023, 06:42:16 PM
Merited by Odohu (3)
 #14

If person one talk e life story for here nobody own go finish. Tru tru Bitcoin done try for many people me self I be living witness. Wetin I done see for this country mouth no fit talk am Ãh no say Ãh young but Ãh done turn to old man by force. Bitcoin na something wey be say no be everybody fit accept because of so many tori wey people done hear about am. But the few wey humbly accept Bitcoin and start to they learn am gradually done really enjoy the benefit wey e carry come. I know of this Bitcoin investor wey they call Gaiuz Chibueze aka Bitcoin chief. That man nah one of the top Bitcoin investor for Africa if you hear how e take start and weting e be today you go suprise. E be like Ãh they go too far you sef wey they this forum done see change for  your life since you join and plenty person for here go attest to that. The truth be say e never still late for those things people wey no too know about Bitcoin to learn. Na small small dey they take learn something. So if they learn an nah con they good for the thing they go do well and still rip the benefit of Bitcoin. Normally they no they force person to do something make e just come out of e own will then him go progress well well for the thing.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2464
Merit: 621


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
October 25, 2023, 08:09:00 PM
 #15

Me I go even look the direction of internet because na that one expose youths to different and many opportunities wey bitcoin na one of the opportunities.

The internet don make people brush their talent up like where aboki carry original kiwi black polish take polish better leather shoe or pam. Many people eating from the internet not just bitcoin because content creation na another big area wey guys dey hammer seriously.

Anyway, regards to bitcoin, yes e don raise men moral and guys dey do big things no be lie. I hear say youths dey cash out big time from binance, that one sweet my belle and soon now we go enter bull run of course na another big cash out season be that but make we open eyes invest and no be to invest too much and we no go dey patient make jungle mature and we go want cash out too early because of say nothing nothing to sustain and hold body. Invest as you can afford.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 180


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
October 25, 2023, 08:59:50 PM
 #16

Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?

Man for still survive, I dey appreciate within Bitcoin do for us but one thing is certain, Nigerian no dey carry last we for still survive without Bitcoin. The thing wey Bitcoin do na to make am easy for the hustle to dey pay. This forum earnings different from Bitcoin earners so make we no dey compare the two because many people never chop self from Bitcoin when you reason am as na from hand to mount wey dem dey chop for the forum. How many of us dey  truly invest for Bitcoin, how many of us dey trade or how many of us dey do flipping of altcoins or nft and so on. How many of us they earn directly from associating with the cryptocurency industry wey no be signature marketing for this forum. We never dey explore the opportunity wey full this industry.

Bitcoin gives us hope no be lie but many of us no even dey use the hope well, Bitcoin made it easier to make money as if you learn well you fit become millionaire from trading. $1 is now worth more than #1k for naira and if we hustle well to get $1k wey be #1 million Naira no too hard for the industry as dat one mean say to make more come easy because of Bitcoin. Without Bitcoin e for dey hard to dey make money wey go make you dey live better alright life because this other opportunities wey dey no too get better profits like when you Invest for not only Bitcoin but for the whole cryptocurency industry.
So far I don join this forum, come meet person like you@CryptopreneurBrainboss , I always dey happy to read your comments or contribution not only for here but for every other board wey you dey participate in.
Watin I dey try talk be say, you dey very on point as regards the other ventures wey dey inside this Bitcoin matter like, trading or flipping of altcoins or nfts or even associating with the cryptocurency industry wey no be any thing like signature marketing/campaign here. 

Am still trying to even understand trading to be able to do it on my own. The spot trading I don do for instances only expose me to how things work while trading, but with more videos and coaching and personal research, I get better direction in the line of trading bitcoins or other crypto, minting NFTs na still one side I dey put eye, but as OP talk, the hope wey Bitcoin don give many of us, dey countless. I just hope this Access bank hack wey lead to cryptocurrency wallets no go make the Bitcoin matter for this country tire person.

Onyeeze
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 490
Merit: 151



View Profile
October 26, 2023, 01:44:56 AM
 #17

No of us wey Don benefit from bitcoin investment or wey come talk say bitcoin Don help do many things again for this our country, na all this things we you suppose know say you suppose dey talk were bitcoin dey, if we invest and make money through our bitcoin investment e know say that one is better than somebody we just dey receive money because of promotion, so wetin I dey try talk be say as bitcoin dey try dey move small small make we dey try to dey invest so it's when you invest in bitcoin and make profit it's when you go talk say bitcoin is a hope to a common man, but whereby na only signature dey pays you no dey talk say bitcoin na hope why you never invest and make profit

adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 250



View Profile
October 26, 2023, 04:36:50 AM
 #18


I hear say youths dey cash out big time from binance, that one sweet my belle and soon now we go enter bull run of course na another big cash out season be that
Na that Binance thing I never really put eye inside wella as the information of how much dey work never really clear for me. Plenty people don talk am say na big time cashout dey happen there and I for like follow too but na the info and guidance remain.

but make we open eyes invest and no be to invest too much and we no go dey patient make jungle mature and we go want cash out too early because of say nothing nothing to sustain and hold body. Invest as you can afford.
Na this investment part be the real deal o. To make better money untop Bitcoin, you gat take the investment part seriously because na that one you fit hold till bull market and cash out big time. All the Bitcoin millionaires wey dey Naija na people wey invest and not just people wey earn am from promotional jobs. E come dey hard to save money from promotion as e dey like salary.

No of us wey Don benefit from bitcoin investment or wey come talk say bitcoin Don help do many things again for this our country, na all this things we you suppose know say you suppose dey talk were bitcoin dey, if we invest and make money through our bitcoin investment e know say that one is better than somebody we just dey receive money because of promotion, so wetin I dey try talk be say as bitcoin dey try dey move small small make we dey try to dey invest so it's when you invest in bitcoin and make profit it's when you go talk say bitcoin is a hope to a common man, but whereby na only signature dey pays you no dey talk say bitcoin na hope why you never invest and make profit
People dey invest sha but plenty of them no dey this forum. As we dey expect bull run next year so, plenty people wey I know don already dey buy Bitcoin dey keep and na these people dey really make big gains from Bitcoin. If we wey dey the forum go adjust small, there will be plenty testimonies of many Bitcoin millionaires we get for the local board

HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 302



View Profile
October 26, 2023, 03:00:24 PM
 #19

My brother na true talk you just bring like this so because waiting bitcoin Don do for us no be small thing most especially we wey be young people, but no be only bitcoin some of us wey dey Country rely on, many of our people get hope for business pass bitcoint like tomorrow no dey, many of our rich men today are business men because most of them find it difficult to believe in bitcoin, but the Matta wey you just bring now na comfirm one, many of us this days no get hope on anything again except online thing's most especially bitcoin, bitcoin have make it easier for us, wey be say if you get small money you fit invest make you hold am and during the perfect time make you sell your thing and get money.

Bitcoin Don become waiting many people rely, because even I Don see many people wey come from poor family and because of bitcoin him Don become somebody for his family, many of us wey dey this forum na from poor and nothing carry us come here to learn ways how we go take get another ways we go make small amount become big amount, and every time I pray make E dey better for us all the time wey we dey hustle because coming from poor family and wants tomorrow to be better is not a easy thing.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 854
Merit: 576



View Profile
October 26, 2023, 04:40:13 PM
Merited by hugeblack (1)
 #20

Bitcoin is targeted for everyone to use and benefits from its adoption, it's just a little saddeness that some are not seing this as a possible solution to their financial situation, i have a list of how some people take bitcoin to be, maybe some are this are why they aren't having any experience of changes in their overall life because they aren't trying out new ideas.

1. Some Invested in bitcoin but lack the understanding of what are their expectations after investment.

2. Some dislike bitcoin naturally because they think it's a digital means of scamming others because of their past experience with online scams.

3. Others took their bold step in taking another risk to trust bitcoin and Invested over years, they are now somewhere probably rejoicing over their first decision on taking a risk with an alternative digital currency which is bitcoin.

Irrespective of whom we are, we still belong to either of these three categories, our determination for taking risk has more advantage if we are taking in consideration bitcoin and not other cryptocurrencies at first place, it may take time but we will surely get there.

.
 airbet 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 .

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

   
|.
....
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
.
 PLAY NOW 
Pages: [1] 2  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!