Bitcoin Forum
May 03, 2024, 08:48:59 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
Author Topic: Bitcoin gives hope.  (Read 458 times)
uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 112


View Profile
October 26, 2023, 10:21:31 PM
 #21

Op I no go lie for you weti yanh like dis e make sense and na di truth you jusk yanh ooohh.  There is no hope for Nigeria graduates after school. So most of them e dey the street dey hustle and wen really bitcoin come to help boys and girls from the street omen the thing help us well well. Like this bitcoin nai be di baba wey I know. Weti bitcoin dey do for people wey I know, Nigeria Government sef e no go fit do am.
For naija wey I know, without bitcoin investment di crime rate for go high well well. Na because of bitcoin all those bad boys e dey melow down like this. And Nigeria Government e no know say na bitcoin dey help am dey reduce crime. Bros, without bitcoin investment things for go bad well well.
The network tries to produce one block per 10 minutes. It does this by automatically adjusting how difficult it is to produce blocks.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714726139
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714726139

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714726139
Reply with quote  #2

1714726139
Report to moderator
1714726139
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714726139

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714726139
Reply with quote  #2

1714726139
Report to moderator
1714726139
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714726139

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714726139
Reply with quote  #2

1714726139
Report to moderator
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
October 26, 2023, 11:05:17 PM
Merited by hugeblack (2)
 #22

Formally, without Bitcoin lives been dey go well even til date lives still dey go well without Bitcoin to those who no dey deal on Bitcoin.
Bitcoin no be only source to make money for life but the reality be say e dey flexibly lucrative by its potentials and those who ignores it na act of day then non know the value and em capacity (potential to enrichment).

Earlier people know say... In conventional jobs and investments,  the more the human capitals and entrepreneurships and its investors dey on wide spread, so it sets paces to competitions in the various markets causing staggering to reach its goal but in Bitcoin trading firm, it is demanded that the wider range spreads of its investors is the more value the market is advanced to exploring to its potential of its investors goals.

However, I can say I found a meaningfulness to have come learning about Bitcoin and I am proud to be a partaker to its investment with a diplomatic strategy to invest on a short term for my upkeeps and a long term for a long-run of retirement.

Odohu
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 378
Merit: 339



View Profile WWW
October 31, 2023, 09:48:53 AM
 #23

Omo make I no lie, Bitcoin should be one of the best things wey don happen to me. E don save my business plenty times and I know how I don benefit from Bitcoin. Na my business self make me know about Bitcoin and without it,  I for no run am at all. The thing wey pain me be say I been no know say holding Bitcoin fit make me rich, I been no dey save as I dey buy use run my things. Now I know better sha and I dey work on keeping for the next bull run make person no for miss out.

Bitcoin na na game changer for me o.... the thing dey help no be small

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Mate2237
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 714
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
October 31, 2023, 04:08:03 PM
 #24

E don tay wey I come make comments like this in dis our local board because of di campaign dem wey I dey promote but dis one na wotowo local board matter. So we go do am well. Oboy na true tok be dis. Bitcoin e don help people well well because as di Government fail di youths na so most of us find our level. Poverty don really hit some of us even after the education wey we think say things go better for us but nothing come out. And I really appreciate those early adoptors of bitcoin na dem push the matter come reach dis level. People like Brainboss and others. Even di clause wey Dem say " Youth na di leaders of tomorrow" dem don changed am so now youth no be leaders of tomorrow but "poverty of tomorrow". The old people refused to leave di seat.

Bitcoin is doing is work as Satoshi Nakamoto plan for it. Weti dey sweet me pass be say na di decentralized nature of bitcoin dey sweet me for belle. Though volatile nature also there to risk people but na understanding. Once you understand am e don finished. Bitcoin alua. Do,o. Bitcoin is poverty elevator.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
October 31, 2023, 05:36:25 PM
Merited by hugeblack (2)
 #25

Some of us dun really experience wetin e mean to dey poor and hopeless, na why we nor dey carry bitcoin play because e dey give us hope say tomorrow go better. Before some of us wey come from really poor background  dey always reason how tomorrow go better because we know say our family dey depend on us and we nor get any serious inheritance wey dem leave for us, and our families even suffer to carry us pass school, money nor even dey for dem to give us to start business, life hard been hard well well and we nor get hope on how tomorrow go be because we know say e nor easy to just get investment wey fit give person money tomorrow for this our country wey things hard, and oportunity nor dey avaialable for everyone.

Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?
Bitcoin don really create opportunity well well for this era of world and so many people really benefit from especially those of us wey dey stay for third world country. Bitcoin at first was meant to be a symbol of decentralized currency freeing the mass from so many limitations wey the central bank don enslave so many people and their controlled fiat currency.
But like every good project, the advantages just keep getting better and better and that's why the opportunity that it brought when people started seeing Bitcoin as a means of accumulating profits really put hope in the life of so many people out there, because if one can understand and know the ethics that follows a Bitcoin investment then one can easily benefits from it massively.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Roseline492
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 158



View Profile WWW
October 31, 2023, 07:51:05 PM
 #26

Bitcoin na game changer for me ooh, even say I nava benefited anything from Bitcoin but at least I done invest money well well for Bitcoin with the belief say I go get better thing in the future.

So Bitcoin don help me not only for my investment but also, e don open my eyes to see say opportunities plenty and especially for our obodo 9ja here considering the suffering and no employment, but with the help of Bitcoin many people done see ways to make money through investing on Bitcoin and many more other ways to help themselves.

rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300



View Profile WWW
October 31, 2023, 09:16:39 PM
Merited by hugeblack (1)
 #27

Bitcoin is a good source of making money and also losing money and it is not guaranteed that one will profit from Bitcoin investment. Bitcoin has given a lot of people hope in life and, if our government legalized Bitcoin in the country, it will also be of good help to the citizens of our country.
It is not up to 10 months since I invested in Bitcoin, but I have gotten a good amount of Bitcoin in my wallet, both the free ones I am receiving from the forum and the ones I have bought. I am planning to hold my coins till dear life so I can benefit enough from Bitcoin. Life changing from Bitcoin also depends on how long an investor holds his/her coins.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
October 31, 2023, 10:09:41 PM
Merited by hugeblack (2)
 #28

Basically the value and impressive massive number of Investors has come to open people eyes say profitablity dey the Bitcoin marketing industry. That single handedly served a hope attracting more investors into the industry.

While practically, my hope on Bitcoin was developed when learnt of a cousin who dey into the Bitcoin system and that na him only source of income but on a diversification and he let me told me I can start with any amount at all and I was like... What? Thought birthday Bitcoin is about the millions and millions specifically structured for big Investors.

Honestly when I learnt of this, I tasked myself to limit pleasure expenditures on a 50/50 as a trial to see what good may come of it.
The good thing is that I got impressive over little profits gained then I could imagine the vanity if I have spent the invested capital on my pleasury then it would had been a bygone then I got inspired to gradually investing more with some petty funds I would say they are reminants after some necessary expenditures.
And along the run I was technically settled for a long-term investment instead of trading on a long term because I am called back to my lavishing funds again since there is no much designation on what to do with the money yet. Besides I was happy having myself on a proudly hold of impressive amount of the coin with just little tokens that I would say are valueless funds but has profer to yield impressive valuable rate.

The potentiality of Bitcoin is being my hope of tomorrows.

CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
November 01, 2023, 10:14:33 AM
Merited by hugeblack (1)
 #29

E don tay wey I come make comments like this in dis our local board because of di campaign dem wey I dey promote but dis one na wotowo local board matter. So we go do am well. Oboy na true tok be dis. Bitcoin e don help people well well because as di Government fail di youths na so most of us find our level.

Make campaign no determine where you go post or e go worry your quality, sure thing bw say, you go give the campaign wetin dem want weekly like those wey dey say make we post for gambling or so but no leave a board just because e no dey count for campaign unless it will be assured that you're only posting for signature and if people notice that one dem fit tag you a signature spammer. This campaign I launch dey accept local board but no mean say you go drop every post for here as it won't be profitable to the project. For the adoption matter, I no no why you mention me oh because this forum isn't Bitcoin. People dey here wey never adopt Bitcoin self, e get wetin dem find come here and na why dem dey here. If you wan really enjoy Bitcoin it goes beyond the forum.

Bitcoin is targeted for everyone to use and benefits from its adoption, it's just a little saddeness that some are not seing this as a possible solution to their financial situation, i have a list of how some people take bitcoin to be, maybe some are this are why they aren't having any experience of changes in their overall life because they aren't trying out new ideas.

Wetin dey work for you fit no dey work for another person, as you dey profit for Bitcoin e get people wey e no dey work for. Nobi say dem no go for get the profits but some careless decisions wey dem go take afterwards gonmakendem lose the profits dem dun make like holding into the near market when dem know say dem go need the profits to use hold body and dem no get other hustle wey dem dey do to bring food come table. Some because dem no understand how wallets be dem dey use scam wallets or keep coins for exchanges and when dem shutdown, dem Japa with their Bitcoin. Others aren't equiped with the enlightenment about the digital world wwy Bitcoin currency dey operate foemneondem prefer other hustle like hard labor.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 675


View Profile WWW
November 02, 2023, 06:42:36 PM
 #30

Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?

Man for still survive, I dey appreciate within Bitcoin do for us but one thing is certain, Nigerian no dey carry last we for still survive without Bitcoin. The thing wey Bitcoin do na to make am easy for the hustle to dey pay. This forum earnings different from Bitcoin earners so make we no dey compare the two because many people never chop self from Bitcoin when you reason am as na from hand to mount wey dem dey chop for the forum. How many of us dey  truly invest for Bitcoin, how many of us dey trade or how many of us dey do flipping of altcoins or nft and so on. How many of us they earn directly from associating with the cryptocurency industry wey no be signature marketing for this forum. We never dey explore the opportunity wey full this industry.

Bitcoin gives us hope no be lie but many of us no even dey use the hope well, Bitcoin made it easier to make money as if you learn well you fit become millionaire from trading. $1 is now worth more than #1k for naira and if we hustle well to get $1k wey be #1 million Naira no too hard for the industry as dat one mean say to make more come easy because of Bitcoin. Without Bitcoin e for dey hard to dey make money wey go make you dey live better alright life because this other opportunities wey dey no too get better profits like when you Invest for not only Bitcoin but for the whole cryptocurency industry.
Brainboss you made a lot of sense in this reply because truth be told,  Nigerians most especially we in the forum have not gotten involved in some of the major sections of Bitcoin that hold the real deal in the industry. After all, most of us dey do na to just dey put out theoretical analysis in the form of discussions here in the forum and getting paid with friction which is meant to be an incentive,  but then if we can turn that incentive into investment since we already know our financial conditions and how hard it is to some of us to get access to funding to directly invest in bitcoin.

Just like most of us,  we have been helped with the forum earnings to be able to experiment with what the industry really is,  e.g, A few of us who are trading today,  started with the weekly earnings to test the market and while at that we lost a lot but we used our loses as fees for gaining experience and subsequent sig earnings push us further until we become pros in trading.

The same thing applies to all the other aspect be direct investment in some other projects like the altcoin markets,  so all this ball down to the role the forum play in building us up for the many opportunities that abide in this industry, we seem to focus more on the signature earnings as the major aspect of the forum,  but much more than that is the knowledge of Bitcoin that we get exposed to through our discussions here in the forum, that have helped build our intellectual sagacity to be able to comprehend a lot of things that are beneficial to us in this industry.
Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 514


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
November 02, 2023, 07:44:56 PM
 #31

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?


Yes, Bitcoin gives hope to the people, and in some ramifications, it gives hope that the crypto space will not fail. The truth of the matter is that Bitcoin has benefited a lot of people, and that's also how some have been lucky to archive a huge profit from some altcoins too. Some invest in Bitcoin and make a profit, while others use the trend of Bitcoin to invest in some altcoins during the period that Bitcoin is usually about to enter the bull season, because during that period, so many altcoins also get pumped. In essence, Bitcoin has made some people even engage in jobs to raise money to invest in Bitcoin. Some people have also used the opportunity to learn how to trade, and they are also making profits from their trade.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 164


Bitcoin👌 or nothing


View Profile
November 03, 2023, 06:27:05 AM
 #32

Bitcoin Don really create a good career in the life of people by investing and working on online platforms where Bitcoin can be earned . Bitcoin is the greatest development in this recent time, which has really helped young people to generate money on their own without depending on the government to create a job. I could remember at the early time when bitcoin came out some people who were serious with their investment made a good profit from it, even now their is still good opportunity in bitcoin for people who is able to hodl bitcoin. Their are lots to benefit from Bitcoin for those who only understands how it works.

Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201



View Profile
November 03, 2023, 07:44:05 AM
 #33

Yes, Bitcoin gives hope to the people, and in some ramifications, it gives hope that the crypto space will not fail. The truth of the matter is that Bitcoin has benefited a lot of people, and that's also how some have been lucky to archive a huge profit from some altcoins too. Some invest in Bitcoin and make a profit, while others use the trend of Bitcoin to invest in some altcoins during the period that Bitcoin is usually about to enter the bull season, because during that period, so many altcoins also get pumped. In essence, Bitcoin has made some people even engage in jobs to raise money to invest in Bitcoin. Some people have also used the opportunity to learn how to trade, and they are also making profits from their trade.
 Bitcoin is what most Nigerian youths are using to have hope now as niaja no day carry last when we have seen how bitcoin skyrocketed and got people rich when it got to it last all time high some years back. People that lost the ride the last time will not want to miss the next bull run. Vast people have stack up their portfolio ready for the next bull run. We Nigerians we don’t like things passing us by twice. Bitcoin is what is giving most people hope of beating this inflation we are currently experiencing.
  With the introduction of Bitcoin some people has see to it to be their major source of income, that is why we saw a lot of people quitting their job to give their full focus to the cryptocurrency space. The fact that you can engage in the space at any place, gives it more chance for people to want to want partake. In Bitcoin trading you are answering to no boss, you are your boss on your own they way you manage your portfolio it up to you. Your success and failure rate is totally up to you.
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
November 03, 2023, 06:32:45 PM
 #34

In many parts of the world, Bitcoin is offering hope and opportunities to people who have traditionally been excluded from the traditional financial system. In Nigeria, for example, Bitcoin is providing a way for people to access financial services without having to rely on banks or other institutions that may be inaccessible or unreliable. Bitcoin is also providing new economic opportunities for people who may not have access to traditional employment options. In this way, Bitcoin is providing a new source of hope and economic opportunity for many people around the world.
In addition to economic opportunity, Bitcoin is also providing hope for people who are living in countries with unstable governments or economies.
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1176
Merit: 162


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
April 19, 2024, 09:28:48 AM
 #35

Some of us dun really experience wetin e mean to dey poor and hopeless, na why we nor dey carry bitcoin play because e dey give us hope say tomorrow go better. Before some of us wey come from really poor background  dey always reason how tomorrow go better because we know say our family dey depend on us and we nor get any serious inheritance wey dem leave for us, and our families even suffer to carry us pass school, money nor even dey for dem to give us to start business, life hard been hard well well and we nor get hope on how tomorrow go be because we know say e nor easy to just get investment wey fit give person money tomorrow for this our country wey things hard, and oportunity nor dey avaialable for everyone.

Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?

You done talk am finish, person wey dey see food steady dey chop no know wetin God do for am because e get plenty people wey dey find the food dem no see likewise as e dey for Bitcoin too, we wey get the opportunity to join and partake in some kind things no know wetin God do for us, some of us wey be big men and women na through the help of Bitcoin, if no be say dem know about am, come say mk dey give am a try, some people for just remain poor till now, you no talk lie as u say Bitcoin don comot some people from poverty and na true, me self don see people wey be say as dey involve themselves in Bitcoin, dem don use Bitcoin money build houses, housing even train themselves for school, me assuming say I hear wen dem been dey tell about Bitcoin na I join I for I for don turn to billionaire but that idea say na scam na just draw me back which is also the reason why some no gree join.

RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 360


Underestimate- nothing


View Profile WWW
April 19, 2024, 05:26:05 PM
 #36

Omo make I no lie, Bitcoin should be one of the best things wey don happen to me. E don save my business plenty times and I know how I don benefit from Bitcoin. Na my business self make me know about Bitcoin and without it,  I for no run am at all. The thing wey pain me be say I been no know say holding Bitcoin fit make me rich, I been no dey save as I dey buy use run my things. Now I know better sha and I dey work on keeping for the next bull run make person no for miss out.

Bitcoin na na game changer for me o.... the thing dey help no be small
Bitcoin has accomplished what the government has not been able to for years. Many people have been lifted off the streets thanks to bitcoin. However, soon enough, people will value bitcoin more than real work. More people now trust bitcoin investments than they do the government. The government are not showing concern for people and people's attention are shifting and I don't blame them, we are all looking for means to survive and seen bitcoin is a very bit opportunity for those that actually knows how to use it.

A lot of people don't actually knows the benefits investing in bitcoin brings and that is why we still have limited investors. So having the idea is good. Then you can buy and hold as you can. Depending on when you decide to sell.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 319



View Profile WWW
April 19, 2024, 09:11:58 PM
 #37

The ability of Bitcoin to be used as an investment means just makes it different from other cryptocurrency at large and that's why it's adoption is even double. Bitcoin is no doubt an easy way to financial freedom although it teaches the wait game but those that know what they are doing always find and know to hold their Bitcoin to the very end. Bitcoin is a blessing to the world in general and we thank Satoshi Nakamoto for making this free way a possibility from the slavery of the central bank.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Samlucky O
Full Member
***
Online Online

Activity: 280
Merit: 190


The great city of God 🔥


View Profile WWW
April 20, 2024, 01:51:23 AM
 #38

The ability of Bitcoin to be used as an investment means just makes it different from other cryptocurrency at large and that's why it's adoption is even double. Bitcoin is no doubt an easy way to financial freedom although it teaches the wait game but those that know what they are doing always find and know to hold their Bitcoin to the very end. Bitcoin is a blessing to the world in general and we thank Satoshi Nakamoto for making this free way a possibility from the slavery of the central bank.
You sound very nice bro, each time I hear people praising bitcoin, it makes me happy and and never regret the reason why I chose that part.  Satoshi Nakamoto was a perfect definition of world changer and the genius of all genius. Sometimes i start thinking that God use him to bless humanity or God came in from of human to creat such thing to help human kind. No body in this life would produce something like bitcoin and yet remain anonymous to mankind, it is indeed misterious and that keeps me wondering if actually Satoshi was a normal human being. Sometimes I wounder why people still doubt about bitcoin. Most people are afraid of Bitcoin that it is controlled by mo one, forgetting that bitcoin is controle by everyone being the node we are the node that that does transaction in an open Ledger and create block by our transaction with our harsh as witness of the transaction so we don't need centralised entity to give us reports for each transaction, where as all transactions has been put in place in the next block by miners with the transaction harsh, which is visible to the blockchain and everybody is seeing it. So bitcoin or blockchain technology is the best government or no government we all run the affairs of bitcoin that is why I love bitcoin because even the owner does not control the transaction because everything is in the blockchain.

sotelorene
Member
**
Offline Offline

Activity: 160
Merit: 12

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 30, 2024, 12:43:27 AM
 #39

To be honest, without Bitcoin I mean crypto I don't know what the country would've look like because there's no job for everyone though there are people who are doing extremely well without crypto but most of them if you check very well they are into crypto somehow. There are alot of people that would've turn to thief, fraudster etc but because of the awareness of crypto most people have  dive into it although we still have fraudster but crypto actually reduced the rate it would've been. Existence of crypto is indeed a blessing to people that is into it and people that are yet to know about it.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Zackz5000
Member
**
Offline Offline

Activity: 84
Merit: 44

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
April 30, 2024, 09:51:35 PM
Merited by Samlucky O (2)
 #40

Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?
If you can get the money that you can use to invest in bitcoin in a way you can be rich in the next significant bull run, that means you have money but not in the way people can call you a rich person. That means that you are not poor.

Just know that there are opportunities out there. If you can think deeply and understand about life and what could bring you money and make you become successful in life, you will make it in life if you follow the part.

Did you know that as they said Nigeria is hard, some people come from poor background and get rich, even without bitcoin. Some people are meant to be rich irrespective of the family they come from. Life has not got to the point a poor person may not become rich, but someone like that will know about how life is and what people are ignorant of that makes them remain not rich.
I believe one can only get rich in Bitcoin if some of this factors are been put into consideration.

1. By investing only the amount of cash you can be able to afford or comfortable with by not putting your whole income into Bitcoin investment.

2. By always using the DCA strategy which help you to accumulate Bitcoin either weekly or monthly as the case my be .

3. By having a reserve fund that will help you not to temper with your hodling incase when an emergency arise.

4. Being able to hodl your Bitcoin for long period of time probably 4-10 years .

5. Also by having not only one source of income.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!