Bitcoin Forum
May 01, 2024, 12:43:48 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: In Meta: We Don Ask 2 Create Sub-Boards  (Read 162 times)
Agbe (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 1252

View Profile
November 08, 2023, 07:27:26 AM
 #1

I dey greet everybodi here, how una dey? We don ask di Sub-boards go nd put ur mouth make di thread dey com up always.
Dis year di forum favour all of us becos na early dis year na dem create our local board and also favoured individuals bcos many users wey join forum dis year e don enter Jr. Members, Members, Full Members and Sr. Members and dat tell us say di local board dey do im work very well even though we no get Merit Sources like other boards.
Di creation of Sub-boards for di local board been dey on ground immediately after di creation of di local board nd threads upon threads been created by users and di rapid growth wey happened dis days, di board come dey one kind (congested), users dey create all kind of threads nd we get only di MAIN BOARD with no Sub-boards so di thing come dey worry us so we come arranged ourselves create di THREAD wey dey Meta now.
And di reason why I dey create dis thread make everyone go and support di creation of di Sub-boards there and make di thread dey di no one in di board, so dat theymos go see am quick quick wen im dey come forum. Make all Oga dem go put mouth. One love. I dey thank everyone wey dey support dis mata, don't worry better dey come. I appreciate your support.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
1714567428
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714567428

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714567428
Reply with quote  #2

1714567428
Report to moderator
1714567428
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714567428

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714567428
Reply with quote  #2

1714567428
Report to moderator
1714567428
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714567428

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714567428
Reply with quote  #2

1714567428
Report to moderator
The network tries to produce one block per 10 minutes. It does this by automatically adjusting how difficult it is to produce blocks.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Jaycoinz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 152

God is All

View Profile WWW
November 08, 2023, 07:38:27 AM
Merited by rachael9385 (1), Hatchy (1)
 #2

I dey greet everybodi here, how una dey? We don ask di Sub-boards go nd put ur mouth make di thread dey com up always.
Dis year di forum favour all of us becos na early dis year na dem create our local board and also favoured individuals bcos many users wey join forum dis year e don enter Jr. Members, Members, Full Members and Sr. Members and dat tell us say di local board dey do im work very well even though we no get Merit Sources like other boards.
Di creation of Sub-boards for di local board been dey on ground immediately after di creation of di local board nd threads upon threads been created by users and di rapid growth wey happened dis days, di board come dey one kind (congested), users dey create all kind of threads nd we get only di MAIN BOARD with no Sub-boards so di thing come dey worry us so we come arranged ourselves create di THREAD wey dey Meta now.
And di reason why I dey create dis thread make everyone go and support di creation of di Sub-boards there and make di thread dey di no one in di board, so dat theymos go see am quick quick wen im dey come forum. Make all Oga dem go put mouth. One love. I dey thank everyone wey dey support dis mata, don't worry better dey come. I appreciate your support.
Oga boss, abeg no ves oo and please don't take it personal too but I would like to point out about that you already have one thread created base on this issue,
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5472580.0
And also you have already put reference link to this other thread about the same similar thread created in the meta section and we the forum members, although I am not an experience or should I put it "reputable" member here but I think a simple bumb and addressing this matter there would have been better since we are all trying to make the local board a little scarce of duplicate thread or similar thread, but anyways it's just my own view towards it and your correction or any other person will be welcome if am actually getting off point on this.

Hatchy
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 461

The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID

View Profile
November 08, 2023, 08:37:50 AM
 #3

although I am not an experience or should I put it "reputable" member here but I think a simple bumb.

There nothing like that here bro, everyone has equal right as a member of Bitcointalk. No go dey reason your self small because of your rank. You highlighted a good point here which I know very well Agbe  will have to do the right thing now as I see no importance of this thread. @ Agbe, we all thank you for your effort so far a we pray that our request will be granted. But it will be nice if you had actually made comment on your previous thread about this issue and not creating a new thread again as regards this . I guess you know very well what to do as there's no need telling you. I greet all of una wey be oga and una dey try Wella to make the local board look good for us all.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
█▀▀▀

█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█

▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
Amphenomenon
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 504
Merit: 326

Hope Jeremiah 17vs7

View Profile WWW
November 08, 2023, 09:23:42 AM
Merited by Agbe (1)
 #4

And di reason why I dey create dis thread make everyone go and support di creation of di Sub-boards there and make di thread dey di no one in di board, so dat theymos go see am quick quick wen im dey come forum. Make all Oga dem go put mouth. One love. I dey thank everyone wey dey support dis mata, don't worry better dey come. I appreciate your support.
@Hatchy and @Jaycoinz, it was stated clearly why he created this post, it is the quickest way to get the attention of everyone here. I don't really think there is any need to for this thread to be locked though because the two post are quite different

freebitcoin       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▄█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
▀█████
.
PLAY NOW
█████▄
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████▀
Agbe (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 1252

View Profile
November 08, 2023, 09:34:05 AM
Merited by Hatchy (1)
 #5

@Hatchy and @Jaycoinz, it was stated clearly why he created this post, it is the quickest way to get the attention of everyone here.

I don't want to say again because you have said it all. I was playing some video games when I saw your notification and I was impressed with the brief reply. @Jaycoinz and @Hatchy, the thread you quoted was to know how many Sub-boards we should request and the ground made open for everyone to comment excluded newbies/members nd na bcos dem no fit get weti we dey discuss. Nd finally di request thread was created. So we need to create another thread to inform everyone dat di thread has been created and make una go make comments. So no big deal dey there. All what you people tok, e dey correct. And I like am well well. Me self I dey follow protocol. And di purpose of dis thread e dey work well but we still need di Sr. Men to shock mouth over there. Thanks u all.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 281

View Profile
November 08, 2023, 09:57:11 AM
 #6

Normally you done try the effort wey i see you they put ah no sure say nah eye service. My broda do weting you know how to do weting go be your own go be your own. This life nah do your part then ensure the rest to God. My prayer nah say make they accept our request give us the sub board. Thanks for sharing the information here because e get many people wey no they too enter thaat Meta so e fit take them time before they go know say that kind topic done they.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Amphenomenon
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 504
Merit: 326

Hope Jeremiah 17vs7

View Profile WWW
November 08, 2023, 09:58:51 AM
 #7

@Agbe, the first link should be removed because it is really a shit post.
While the second link is broken, please edit this.
Thanks God bless you

freebitcoin       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▄█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
▀█████
.
PLAY NOW
█████▄
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████▀
Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 514

Go after the goal... Go!!! It is worth getting!

View Profile WWW
November 08, 2023, 07:27:20 PM
 #8

Well, @Agbe, I must say that I love the bold step you took to request the sub-board, and like I commented there, it will be nice that Theymos consider giving the Nigeria LB some sub-board because it will make the board look more clean. Since we normally see some topics as spam or shitposts, those members who're great at such posts can do it on the off-topic sub-board, and it will be the choice of any member here to visit the off-topic sub-board or not. One thing I have noticed on the forum is that spamming and shit posting is something that is continuous, and that's the reason why some members don't visit the altcoins discussion and off-topic board because they believe it is full of spam. The same thing will be applicable to the LB if there are sub-boards. Members of this LB will have to choose their best sub-board to join the discussion, like myself, who is more interested in economics and investment. I have already dropped my comment there, and I believe if we also have sub-boards, then it will be easier to get a moderator if anyone is willing to take responsibility and apply as one.

.
 airbet 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 .

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

|.
....
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
.
 PLAY NOW 
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 319

View Profile WWW
November 08, 2023, 07:47:43 PM
 #9

Well noted boss, the awareness campaign is well-received and I believe we will try as much as we can to contribute to the thread that is in the meta section so that our voice will be heard in one accord and you have also done well my brother because changes always start with one man boldness and you have taken that bold step to make sure that our local board is clean and I believe we all will work towards this improvement.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 214

Bitcoin!!

View Profile WWW
November 09, 2023, 08:46:59 PM
Merited by Agbe (1), rachael9385 (1)
 #10

Boss Agbe I like wattin you dey do for this our local board, I just wan let you know say your selfless efforts dem to make this local board turn to beta place no go go in vain, because na people like you we want for this local board, and if baba theymos don reason our request dem, come accept dem by giving us merit source you fit be the next person wey we go campaign for make em still give you. With all the reasonable reasons wey you drop there I no think say em go too delay this one if em see am, this for this time na the only way we fit take separate the Bitcoin discussion from shit topics, person wey enter our forum fit just dey see federal government federal government while the main ogbonga Bitcoin talk dey for  bottom.
I dey also dey advice members of this forum say, make we no doll oo, make we go shook mouth put for that thread make dem no say we really need am.
Agbe (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 1252

View Profile
November 14, 2023, 03:19:33 PM
 #11

I really appreciate everyone for their encouragement, it was not easy to take a such a bold step. But we have to do it so that the board will be presented both outside and inside. I am only doing this to make di board clean which I promised from the first time the board was created. I am not here to hurt anyone but to make you good and strong on bitcoin. If I was very bad in the forum then I will not want my younger ones to be like that and I want them to have the good knowledge of bitcoin and cryptocurrency at large. I am for everyone's good. I am not doing it for personal interest or for vain glory. Who knows me in the forum no one. Wen God don shama me with blessings, I go commot from forum cs di stress e too much. I go relax small before I go come back again. And for di main time make we clean our board. I like di way di board dey now. All di threads people dey create e dey make sense. Let di good work continue.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 190

The great city of God 🔥

View Profile WWW
November 14, 2023, 04:11:58 PM
 #12

You really tried@agbe. not only you both @charls Tim,brainboss and many other people wey I no mention there names. if I list ona finish mabe I no go even remember wetting I wan talk again. Ona really try. e no easy that's why e good to get men that matters for every organization, because there influence they make people achieve things faster. We too we don dey limit to some kind things wey we dey do for the forum. Na only fool wey go see the effort ona don put for here come take am for granted. Who wan grow go learn from reputable people even as we no dey gree hear word. Ona thank you.

Amphenomenon
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 504
Merit: 326

Hope Jeremiah 17vs7

View Profile WWW
November 14, 2023, 04:14:38 PM
 #13

I really appreciate everyone for their encouragement, it was not easy to take a such a bold step. But we have to do it so that the board will be presented both outside and inside. I am only doing this to make di board clean which I promised from the first time the board was created. I am not here to hurt anyone but to make you good and strong on bitcoin. If I was very bad in the forum then I will not want my younger ones to be like that and I want them to have the good knowledge of bitcoin and cryptocurrency at large. I am for everyone's good. I am not doing it for personal interest or for vain glory. Who knows me in the forum no one. Wen God don shama me with blessings, I go commot from forum cs di stress e too much. I go relax small before I go come back again. And for di main time make we clean our board. I like di way di board dey now. All di threads people dey create e dey make sense. Let di good work continue.
Thanks for all you do, God bless you. Even the Lord chastened who he loves but I guess your method sometimes was a over the line especially your plan on reporting them to the main board, we can sort our problem we have reputable members here also.

The suggestion of creating a Thread for off topic would be a great idea like this below :
Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
 Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.
African Proverbs in Pidgin
We can really accept the fact that this threads as been helpful in spam and shit posting. Maybe if we create a Thread like this for off topic and then the main local board will be for politics and bitcoin. If this feasible and works well maybe Theymos and others will see more reasons to support us

freebitcoin       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▄█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
▀█████
.
PLAY NOW
█████▄
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████▀
Agbe (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 1252

View Profile
November 14, 2023, 04:27:35 PM
 #14

I have a suggestion to solve the problem of shit posting,
Why don't we create a Thread for off topic just like we have like this below :
Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
 Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.
African Proverbs in Pidgin
We can really accept the fact that this threads as been helpful in spam and shit posting. Maybe if we create a Thread like this for off topic and then the main local board will be for politics and bitcoin. If this feasible and works well maybe Theymos and others will see more reasons to support us
Lolz Grin that is why the request for the creation of the sub-boards e dey necessary. We can't create off topics thread but can be created as a Sub-board. Let us theymos grant our request of the sub-boards so that everything go dey move well for we board. And I believed this days the board is neat and di activities of the board is even increasing more. Dem go create di Sub-boards but for us to know di boards dat should be created and nai make I go add poll for di other thread so make everyone here fo vote so make we know which of boards are needed.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 214

Bitcoin!!

View Profile WWW
November 14, 2023, 04:38:33 PM
 #15

Boss na you we go thank pass, because wattin you dey do for this our local board na truly good example to young members like me and to every body, just as you talk I go still pray make Papa God bless you for the good deeds. No be lie you talk oo as a dey see the forum sef I come like am more, now the post dem many dey point finger dey go bitcoin matter and na so e suppose dey, more of bitcointalk and less of other discussion, now even our newbies dem don dey mind the kind of post wey dem dey post and this na very good news for the forum wellbeing. Thanks to you and other boss dem wey no gree keep quite wey stand to tell us the koko come still discipline some people join am.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!