Bitcoin Forum
May 02, 2024, 12:15:09 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Buy bitcoin before the halving  (Read 208 times)
Makus (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
November 21, 2023, 08:26:02 AM
Last edit: November 22, 2023, 02:02:26 PM by Makus
 #1

Good day my country people, compliment of the season. I carry one ogbonga advise come board today to share with my fellow bitcoiners. Normally we know how things hard generally no be only for our country but na for everywhere, and to even see food chop sef na by the grace of God. But I still gat advise say make we no fail to remember or forget say next year na the halving event go take place, and based on history the halving dey prove to boost the price of bitcoin, and the sweet part na be say even for those wey dem just like to do trading and not long term holding, the halving still dey bless dem. So my advise na be say make we no fail to buy bitcoin before the halving so that, by the end of next year we go dey guaranteed of say small thing add for our bitcoin investment and anything wey you like to do with am na your choice, but e for still good make we continue to hold for long term.

Just as I been talk before, the country hard, the country hard, but that one no mean say make we sitdown look this opportunity pass our eyes, normally Bitcoin no be do or die but for those wey fit make this sacrifice, I believe say we no go regret am most especially for those wey fit do small long term holding, like from now until January of 2025. Also as we dey hold for this period make we no let the happiness of the season allow us to loose focus to sell our precious coin any how oo, and make we no still keep our private key and seed phrase any how, because if you keep am anyhow or you fail to backup, your coins go loss for good.

This advise na mostly for the newbies, please be carefully who you tell about your bitcoin investment or holding.
1714652109
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714652109

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714652109
Reply with quote  #2

1714652109
Report to moderator
Every time a block is mined, a certain amount of BTC (called the subsidy) is created out of thin air and given to the miner. The subsidy halves every four years and will reach 0 in about 130 years.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Odohu
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 378
Merit: 338



View Profile WWW
November 21, 2023, 08:48:04 AM
 #2

This na the oga kpata kpata of our yanis here this year. Anybody wey miss am don jones.  Another opportunity for people to make excess okobo be this o. Na people wey get ear go hear and ear wey no wan hear go collect regret scatter.

Make we settle down reason this matter fes:

Next year na halving
Next year them fit approve Bitcoin ETF
2025 na the bull cycle if Bitcoin follow status quo.

Unless say village people sit down untop person matter, you no need prophet to tell you say make you dey buy Bitcoin now. Besides, being a Nigerian na the biggest risk already, so wetin person go dey fear again!

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 124


View Profile
November 21, 2023, 09:47:23 AM
 #3

Just as I been talk before, the country hard, the country hard, but that one no mean say make we sitdown look this opportunity pass our eyes, normally Bitcoin no be do or die but for those wey fit make this sacrifice, I believe say we no go regret am most especially for those wey fit do small long term holding, like from now until January of 2025. Also as we dey hold for this period make we no let the happiness of the season allow us to loose focus to sell our precious coin any how oo, and make we no still keep our private key any how, because if you keep am anyhow or you fail to backup your coins go loss for good.

This advise na mostly for the newbies, please be carefully who you tell about your bitcoin investment or holding.
No matter Anything we dey do, make our mind no they always forget say "not your key not your coin" make we dey wear am like ID card or neckties. This statement no be for Cex but for every body. Wetting we go come gain after we hear all this word about private key and wetting E don do many people for life. I don here from some people for bitcoin discurssion  say about 8k bitcoin don trap for one account all because of say the person lost in private key. And no be good thing. As Dem dey always dey talk am like this e dey always be like say Dem no no wetting Dem dey talk but when e happen e go be like say the world Don finish for you.
Kelward
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 233


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
November 21, 2023, 10:12:28 AM
 #4

In fact related topics like dis your own plenty for different boards for di forum, even sef say we de hear am every time. I no mind if new topics de still bring am up to update us as reminder until the halving proper. So nobody for dis forum go give excuse say im never hear say next be halving, followed by ATH and bull run.

Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 326


Hope Jeremiah 17vs7


View Profile WWW
November 21, 2023, 01:08:23 PM
Merited by fillippone (1)
 #5

This advise na mostly for the newbies, please be carefully who you tell about your bitcoin investment or holding.
This one nor be advised for only Newbies, everybody needs to watch who them dey call blood. Even na your actual blood you still need to dey cautious jealously fit come from anywhere or the person fit go tel the wrong person out of joy and that one go cor put eye for your body. Many reasons dey why we just have to dey low for our investment. If everywhere sweet, na to just say Na God do am and even if you tel person about investing in bitcoin you nor need to show am how much dey your wallet. Use wisdom for everything.

Who dey this forum way nor invest in bitcoin na do himself sha, No Excuse proverb 6 vs 9-11 next year go sweet even if bitcoin nor fit reach new all time high but we know say within two years by God's grace way everything go well new all time dey come especially as chances of Bitcoin ETF dey increase so, as a member of this forum cut those irrelevant December expenses tel invest for bitcoin

freebitcoin       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▄█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
▀█████
.
PLAY NOW
█████▄
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████▀
Mayor of ogba
Full Member
***
Online Online

Activity: 294
Merit: 163


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
November 21, 2023, 01:22:58 PM
 #6

Op, I like this matter wey you carry come tell us like this because I and my guy don already decide to dey accumulate Bitcoin small small with the DCA strategy anytime money enters our hands, and the measure wey we don put for place be say we no go dey buy cloths, go party, and the only thing wey we owe ourselves na to dey feed ourselves. I'm tired to dey hear say Bitcoin gives people this kind of money, I want to partake in the next bull market to take my own money from Bitcoin, make people talk say Bitcoin gives the Mayor of Ogba this kind of money or na money wey Bitcoin give am in dey use dey buga. My brothers and sisters, e never late to invest in Bitcoin, and if you never dey accumulate your Bitcoin you fit start now because enough time still dey.

Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 202



View Profile
November 21, 2023, 02:23:52 PM
 #7

I complement the OP once more base on this topic even say some past threads dey related but e no go too mean cos for inside this LBoard we still need this kind of reminder.
As the OP don talk make we try dey Buy and accumulate Bitcoin the sole pioneer of other cryptocurrencies, the oga of them all, as the halving go soon reach those who join the moving train na in go benefit from am and those wey fit afford to buy but con decide to keep deaf ears no worry time go reach for the season where investors go begin reap from there investment.
Contributely, to those wey don already purchase Bitcoin, you fit still no dey contended with your portfolio u want still buy more make u still try even if na to apply strategies either na Monthly or Weekly but in any way just still dey accumulate cos no any amount is enough Bitcoin.

rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300



View Profile WWW
November 21, 2023, 09:13:40 PM
 #8

This nah one if the beter talk way I come jam this hot night, as this halving season dey road dey come me I done hold watin no good because I no won miss am at all.
And as e be so,, nah who no hold nai lose, Bitcoin nah for everybody but nah person way no take advantage of Bitcoin now nai em pikin fir ask mama/papa nah we're you been dey wen your mate dey hold the dip?
Already I dey avoid those kind of questions nai make me ni dey carry my coins dey play at all.. nah who get enough dey jock with am (just like those way dey gamble with their BTC).

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Richbased
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 161



View Profile WWW
November 22, 2023, 11:07:49 AM
Last edit: November 22, 2023, 12:16:10 PM by Richbased
 #9

OP All of us are Nigerians and we know how people always want to see results before they will believe something and when we have seen other people meeting up on something that we were even adviced to do but you refuse now you start envying people that are making it.

This life itself is a risk and until someone take certain risk that will change his/her life, it will be difficult to achieve success. Some of us here plays gamble and loses huge amount of money yet we still move on and see it as fun, How much more investing on a project that has recorded huge success since it was introduced. What other evidence do we need to persuade us to keep buying bitcoins as against the upcoming halving, my people this risk is worth taking as I will keep on buying and Hodling bitcoin till the upcoming halving.

Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 576


View Profile
November 22, 2023, 11:27:05 AM
 #10

If you can make it up to buy bitcoin and keep till halving, then do so and take advantage of the dip now because we are still far behind the ATH of $69,000 if you don't have the money to Invest then try as much as possible to earn bitcoin, work for people and organizations and get paid in this profitable cryptocurrency so that you can turn your money into an asset of investment which fiat cannot give or do, this next year halving is going to be a big hit because there's going to be a massive pump in market price on all cryptocurrencies Invested except for shitcoins.
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 4837



View Profile
November 22, 2023, 11:49:59 AM
 #11

Also as we dey hold for this period make we no let the happiness of the season allow us to loose focus to sell our precious coin any how oo, and make we no still keep our private key any how, because if you keep am anyhow or you fail to backup your coins go loss for good.
The use of seed phrase will be better for people to understand better. I do include both seed phrase and private key which will make people to understand how both are very important not to let anyone know about it

If you can make it up to buy bitcoin and keep till halving, then do so and take advantage of the dip now because we are still far behind the ATH of $69,000
After the halving, it can take some months before bitcoin price will increase massively. People should not think that bitcoin price will start increasing immediately after halving. Although, we do not know the future, as anything is possible, but we should have it in mind to hold bitcoin for many months after halving for us to make more profit from it.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Makus (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
November 22, 2023, 02:15:18 PM
 #12

The use of seed phrase will be better for people to understand better. I do include both seed phrase and private key which will make people to understand how both are very important not to let anyone know about it

OK, thanks for the correction the op has been updated and I think I'll keep this in mind when ever I'm talking about wallet security or keeping your coins safe. I will also like to add that the bet way of securing your private keys and seed phrase is by keeping them in a water proof and fire proof safe. So that should in case we are being visited by any form of natural disaster like flood or earth quake we would still be assured that our seed phrase is still safe, even if its an accidental fire outbreak it would still be safe. I repeat now is the best time to buy coins before the halving.
Jamestown70
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 7


View Profile
November 22, 2023, 03:47:18 PM
 #13

Op Weldon for this piece of advise and equally a reminder as we all know e no easy u fit dey tempted to trade the small Bitcoin you get because of hungry dey, country hard and na so people dey try as well to meet up the next Bitcoin halving dey expected to happen for April so as we dey expect and happy about this news we pray for life because na who dey a life go benefit from am
Roseline492
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 158



View Profile WWW
November 22, 2023, 03:55:04 PM
 #14

This na the oga kpata kpata of our yanis here this year. Anybody wey miss am don jones.  Another opportunity for people to make excess okobo be this o. Na people wey get ear go hear and ear wey no wan hear go collect regret scatter.

Make we settle down reason this matter fes:

Next year na halving
Next year them fit approve Bitcoin ETF
2025 na the bull cycle if Bitcoin follow status quo.

Unless say village people sit down untop person matter, you no need prophet to tell you say make you dey buy Bitcoin now. Besides, being a Nigerian na the biggest risk already, so wetin person go dey fear again!
Omo na true you they talk ooh, this na the right time to buy bitcoin ooh, make we no forget years ago way bitcoin price was very cheap and many saw the opportunity to invest but did not utilize the opportunity and na later way price done rise excess na that time people come they wish say they for buy bitcoin the time they see am when in they low.

So perhaps bitcoin price done present another opportunity for people to start buying so that them no go regret tomorrow as they did before, so however if the bitcoin price work or move the way you explain am omo people done make money be that ooh

Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
November 22, 2023, 05:44:39 PM
Merited by Jegileman (2)
 #15

Good day my country people, compliment of the season. I carry one ogbonga advise come board today to share with my fellow bitcoiners. Normally we know how things hard generally no be only for our country but na for everywhere, and to even see food chop sef na by the grace of God. But I still gat advise say make we no fail to remember or forget say next year na the halving event go take place, and based on history the halving dey prove to boost the price of bitcoin,
Dis advise wey u carry come na better one ooo, we all know say things no funny for dis country now, to even eat once in a day dey hard some people, but if you get opportunity wey u dey get money, make sure say no be all you dey use chop finish, even if na small make u dey try invest in bitcoin, no be till you don get money wey u go use buy one bitcoin before you go talk say u go invest in bitcoin, even if na small small amount you fit dey invest, na still something. After halving now we dey expect make bull run happen, halving na next year, but nobody sabi when bull run go start, but we dey expect say after halving, bull run fit start any moment.

and the sweet part na be say even for those wey dem just like to do trading and not long term holding, the halving still dey bless dem.
If you be trader, you go enjoy bull run ooo, because market go dey move well that time, but if you be trader, e no go still bad if u fit hold even if na small bitcoin, just buy that one ignore am for your wallet, na still nice idea, it won’t stop you from trading.

Also as we dey hold for this period make we no let the happiness of the season allow us to loose focus to sell our precious coin any how oo, and make we no still keep our private key any how, because if you keep am anyhow or you fail to backup your coins go loss for good.
No be to buy bitcoin alone, we suppose try secure our bitcoin well, if bull run start now scammers go dey look for possible ways to steal from us, they will be coming up with different format to steal from us, na y we suppose dey careful and smart be that. Make we make sure say we properly back up our private key, and make we make sure say we no leave am online, and if we dey back am up for offline, make sure say na plenty places we go keep am incase if one lost, others go still dey.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 574
Merit: 514


Go after the goal... Go!!! It is worth getting!


View Profile WWW
November 22, 2023, 08:30:58 PM
 #16

There are some people that will want to invest in Bitcoin with the FOMO, and this happens to them when they have seen the evidence in the profit that their friends have made from their investment in Bitcoin. That's when they will want to dive into the market and want to make some quick profit before exiting the market again with the little profit they have made. Taking risks is good, but taking them at the wrong time makes them more risky 😜. Like you have said, @OP, it will be more profitable to invest now that the market is not so bullish than to wait until after the halving and when the market has started to pump.
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300



View Profile WWW
November 22, 2023, 08:51:16 PM
 #17

Op Weldon for this piece of advise and equally a reminder as we all know e no easy u fit dey tempted to trade the small Bitcoin you get because of hungry dey, country hard and na so people dey try as well to meet up the next Bitcoin halving dey expected to happen for April so as we dey expect and happy about this news we pray for life because na who dey a life go benefit from am
As somebody way really want something good from Bitcoin, you no supposed to think about trading your Bitcoin, even if say nah the least Satoshi, you no suppose to put Bitcoin trading for your mind because say that kind of thoughts nah temptations.
So as you can see, naw nah the best opportunity way Bitcoin newbies get including me, so as nah the best opportunity, make we buy enough Bitcoin then hold am untill the next halving period, and still hodl even after the halving because as some go put am for mind say after that time them go sell all the coins them get.
E go be bad idea if we eventually sell all our coins after the halving season (what's the essence of investing if you sell them off after the halving?).

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Makus (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
November 22, 2023, 09:40:55 PM
 #18

Rachael na better thing naim you talk so, because this selling coin of a matter na one of the thing wey dey bring bitcoin holder back for their holding journey, e just be like who go buy saving box come dey put money inside, but e no dey tay before em dey open the box dey collect money small small, and before you go know the nail place for the box don week finish and the person go just comot the money go spend am finish. The best way to invest for bitcoin na when person put money inside, then come leave the money for long period of time, after the money don get enough profit then you fit do wattin you wan do with am, but even after your long term investment if you wan sell your coin to do something, no forget say no be all your coins you go sell oo, if at all say you don old sef, still keep some for your children so that the opportunity no go pass your generation.
Out of mind
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 216


I like to treat everyone as a friend 🔹


View Profile
November 23, 2023, 12:01:51 PM
 #19

Bitcoin halving is going too happen next year, as we all know, people in all countries are waiting to see this halving. Bitcoin halving is a very happy time for investors because after the Bitcoin halving, it is not too late for a bull market to enter the Bitcoin market. Of course, we've seen in history that the Bitcoin market goes up a lot right after the halving, and it's highest ATH. If a person likes too trade then this can be another trap to lose money as trading is always risky. When you start trading in the market, if you have an idea about the market, u will face a lot of losses and lose money, so it is better to refrain from trading. If u plan for short term investment it may give you small profit for military period but not high profit. That's why u should stop trading and instead plan too invest for long term, it will give you high profit. When you invest Bitcoin before it halves and hold until the bull market comes, you are guaranteed too double your profits.

DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
November 23, 2023, 02:07:56 PM
 #20

Bitcoin halving is going too happen next year, as we all know, people in all countries are waiting to see this halving. Bitcoin halving is a very happy time for investors because after the Bitcoin halving, it is not too late for a bull market to enter the Bitcoin market. Of course, we've seen in history that the Bitcoin market goes up a lot right after the halving, and it's highest ATH. If a person likes too trade then this can be another trap to lose money as trading is always risky. When you start trading in the market, if you have an idea about the market, u will face a lot of losses and lose money, so it is better to refrain from trading. If u plan for short term investment it may give you small profit for military period but not high profit. That's why u should stop trading and instead plan too invest for long term, it will give you high profit. When you invest Bitcoin before it halves and hold until the bull market comes, you are guaranteed too double your profits.
It's a matter of choice when it's comes to trade and believe that they are some people who claim to be very expert traders and I think traders can only lose during this period as they can also use it to their advantage one way or the other. But I feel in order to be in the safe side, you that you are not an expert on trading should just avoid the whole process at once and rely on buying as much Bitcoin as you can so that after the halving you can earn some profits from the much expected and speculated bull season that comes after it.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!