Bitcoin Forum
May 03, 2024, 03:07:15 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Most Nigerian don’t know the use of Double pointer in a car(double trafficator)  (Read 56 times)
Philpsticks (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 44
Merit: 1


View Profile
November 29, 2023, 04:53:46 PM
 #1

The wey people dey drive car this days, na why e dey very good to go driving school first, But everybody go dey form. How person go dey drive car with speed and go still dey use double pointer?(Double Trafficator or Emergency light). This na y I reason am say make I  tell una wen to use  double Pointer.something happen one day wey I dey drive jejeli, I con see one red car dey come With speed with  double Pointer, I con give am space make e pass  thinking say na person life they wan safe. The car pass with speed but I con still meet this same car park for front of one shop wey Dem dey sell provision. Na  for that same shop I dey go buy some drinks for myself, I con use style check if person dey inside the car but e shock me say  nobody dey the car, na  just boys way dy catch cruise. This one show say some people never still no when to use double Pointer, the thing vex me  because if to say I no give dem space those guys go hit me the speed too much .
This double pointer wey people dey use  fit bring confusion and e fit lead to accident.     

Watin be double pointer (Emergency Light)? Na very important safety feature wey dey for cars. The double trafficator na to make other drivers know say you get problem with your car or emergencies. Na why most officials cars or ambulance dey on am when dem dey rush.
A driver fit use Double pointer :
   1. When car Breakdown:When your car break down for road, you fit on the double pointer so that other driver go known say car dey road and something dey wrong.

  2. Emergencies: This one dey very important.the double pointer na emergency signal already But some other road users no really dey respect this, when you see car wey dey speed and e dey  use double pointer, e mean say  na emergency even tho some fit no be  serious  emergencies but it still show say that  motor need space.

So, my people e dy very important to know say, emergency lights na for only when e dey too important like  caution or  for emergency.

  so, make we no dey use emergency lights  anyhow, because e fit confuse other drivers and fit lead to accidents.
The grue lurks in the darkest places of the earth. Its favorite diet is adventurers, but its insatiable appetite is tempered by its fear of light. No grue has ever been seen by the light of day, and few have survived its fearsome jaws to tell the tale.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714705635
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714705635

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714705635
Reply with quote  #2

1714705635
Report to moderator
1714705635
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714705635

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714705635
Reply with quote  #2

1714705635
Report to moderator
Odohu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 339



View Profile WWW
November 29, 2023, 08:03:49 PM
 #2

This call wey you dey dial so na for people we dey drive to pick. I don't know how many them dey for here, make them come talk make we know those wey dey in mobile so we go also learn one or two. Na sure thing say we go get there and when we get there, we fit dey reference this post for guide.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300



View Profile WWW
November 29, 2023, 08:19:35 PM
Merited by DubemIfedigbo001 (2)
 #3

Op this talk way you talk dey really correct, because e no only consern those way get car or truck, as all of us way dey here so dey enter transports or those way motor e consern us well well.
Why I talk like this be say, if something affect driver e done also affect passengers too, some drivers go forget say them carry passengers for their motor but them go won fly pass pot holes (were them dey rush dey go self? Me know know at all), more especially motorcycle men them (aboki for that matter), those men them I go like say as them be muslem dem no value their life at all but it talk truth, me I like my life well well because nah only one I way I dey sure say u get
No be to drive car be the thing but nah to know most of the important road signs and rules because as e dey so, e get some areas way person fit drive motor reach em fit see sign of road block and em chuck em head put, so e good make pipo also go learn roard signs even if them Sabi be driving on their own.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 675


View Profile WWW
November 29, 2023, 08:33:49 PM
 #4

The thing be to say,  the way we Dey Drive for Naija dey different from the way we the drive for the abroad,  simply because for Naija we believe say na our land and at the same time we know to say law no too dey effective for this country and for that,  many time some Nigerians drive in a way that you can't imagine even if they attend driving school so that is just the Nigeria mentality in them and reason why you as a road user need to be an expert in your driving skills.

Let me tell you what I do while driving, I try as much as possible to drive rightly and also will not give way to just anybody who is just behind me for whatever reason,  as long as I am driving within the speed limit for that lane because some Nigerians can be funny at times.
thefreethinker
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 1

Sugars.zone | DatingFi - Earn for Posting


View Profile
December 01, 2023, 07:38:52 AM
 #5

Naija my country, seriously this na something wey me I don come across in multitude of instances and for a minute I go first think say na emergency or signal for some sort of problem but sadly I go eventually discover say na just carelessness wey dey perpetuator no even know say that signal dey on. It dey happen well well for Naija and mostly na simply because law no dey upholded for the country, thus many people buying cars and plying the road without properly learning how to drive as well as knowing the road basics as a motorist.

▀▀ SUGARS.ZONE ❤ Where Love Meets Prosperity ▀▀
lll Download App and Start Earning lll
► Backed By ZetaChain ◄► Potential Airdrop ◄
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!