Bitcoin Forum
April 27, 2024, 06:41:41 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Watin supposed be d punishment for fraudster?  (Read 208 times)
Hatchy (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 458


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
December 07, 2023, 05:19:27 PM
 #1

My countri people, i just dey browse internet like dis, now I see on Tori about dis guy, Sam bankFried, we den catch for obodoyibo for scam and fraud and Dem con give an 115 years as prison sentence.
d matter shock me becos 115 year, na d same tin as life in prisonment omo. e come be like say e kill person. Normal we know say if person kill person according to most contri and law, na life in prisonment or death sentence. as I con dey reason d whole tin, I con think say, wat if Dem our government  put dis kind law in place, for cyber fraud or as we dey call am yahoo yahoo. e fit help reduce d matter of yahoo yahoo for we contry?
if dis kind law dey inplace, e go mean say you fit spend 100 year or more, behind bars dat one go depend on d amount of fraud or moni wey u thief. for me, e dey reasonable dat wan na becos due to many reason, both old and young people Dem don enter dis yahoo matter just to survive d hard economy, but dat one no suppose be yastic for Dem to dey thief other people money. d worst part be say, Dem go thief dis money Dem concience no go judge Dem, watin go happen to d person wey u dey thief from. e go die abi go get financial problems latter? instead Dem go carry d money go club, and other place Dem dey waste am. for me Dem dey heartless and Dem supposed deserve d punishment.

again, no be only yahoo boys go still suffer dis thing but also our government people Dem wey go dey guilty of thief or fraud. those people Dem go still need to stay behind bars well because if u say thief, yahoo boys no thief reach politicians. so my question for una, besay e dey fair or inhumane to impose dis kind law for fraudster? make una chuck mouth put for dis matter.

Read more about sam BankFried here: https://blockworks.co/news/financial-crimes-life-sentence-bankman-fried

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
1714243301
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714243301

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714243301
Reply with quote  #2

1714243301
Report to moderator
1714243301
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714243301

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714243301
Reply with quote  #2

1714243301
Report to moderator
1714243301
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714243301

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714243301
Reply with quote  #2

1714243301
Report to moderator
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714243301
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714243301

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714243301
Reply with quote  #2

1714243301
Report to moderator
1714243301
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714243301

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714243301
Reply with quote  #2

1714243301
Report to moderator
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 214

Bitcoin!!


View Profile WWW
December 07, 2023, 08:38:34 PM
 #2

I no go lie you, that punishment na punishment wey even your enemy no suppose experience, how you go tell me say na human being naim sitdown make this kind of law, to take punish em fellow human beings, the truth of the matter na be say e too much, no be say I dey support evil or side yahoo boys oo, but humanly speaking e too much, even person wey kill most times judge no dey sentence am to live in prison talk less of person wey na fraud e do. If dem dey very serious with this financial crime punishment, I go like make dem still carry am come Nigeria so that e go reduce the corruption rate for Nigerian politics. so that  after person don rule for sit and them find am guilty of fraudulent activity, e go just go prison straight up and that one fit make others wise not to partake in such wicked activity. Anyway I no sure say na the normal punishment year to serve for prison be that, the punishment year depend on intensity of the crime, like this Sam Fried own na, dem say na $64 billion em exchange down.
Spaceman1000$
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 151



View Profile
December 07, 2023, 08:54:16 PM
 #3

My countri people, i just dey browse internet like dis, now I see on Tori about dis guy, Sam bankFried, we den catch for obodoyibo for scam and fraud and Dem con give an 115 years as prison sentence.
d matter shock me becos 115 year, na d same tin as life in prisonment omo. e come be like say e kill person. Normal we know say if person kill person according to most contri and law, na life in prisonment or death sentence. as I con dey reason d whole tin, I con think say, wat if Dem our government  put dis kind law in place, for cyber fraud or as we dey call am yahoo yahoo. e fit help reduce d matter of yahoo yahoo for we contry?
if dis kind law dey inplace, e go mean say you fit spend 100 year or more, behind bars dat one go depend on d amount of fraud or moni wey u thief. for me, e dey reasonable dat wan na becos due to many reason, both old and young people Dem don enter dis yahoo matter just to survive d hard economy, but dat one no suppose be yastic for Dem to dey thief other people money. d worst part be say, Dem go thief dis money Dem concience no go judge Dem, watin go happen to d person wey u dey thief from. e go die abi go get financial problems latter? instead Dem go carry d money go club, and other place Dem dey waste am. for me Dem dey heartless and Dem supposed deserve d punishment.

again, no be only yahoo boys go still suffer dis thing but also our government people Dem wey go dey guilty of thief or fraud. those people Dem go still need to stay behind bars well because if u say thief, yahoo boys no thief reach politicians. so my question for una, besay e dey fair or inhumane to impose dis kind law for fraudster? make una chuck mouth put for dis matter.

Read more about sam BankFried here: https://blockworks.co/news/financial-crimes-life-sentence-bankman-fried

That punishment na more like a capital punishment na, that sentence na for people way commit murder or homicide. Omo e no go make sense say Nigerian government adopt that kind of law oh, though fraud na criminal offense, but the punishment sometimes dey fit be forfeiture, fine or light sentence or even community service. But to give person 100+ years, that's too much. They should reduce the sentence to maybe five years or even less. Abi make we no copy that kind law oh. You say yahoo boys dey do fraud because of hard economy, my brother anybody way don commit crime go always get excus.

Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 163


Bitcoin👌 or nothing


View Profile
December 08, 2023, 03:13:29 AM
 #4

Whether Nigeria government provide job for youth or not fraud na still bad things and people wey dey into it will be punish for the offence . People needs to understand that fraud is not only the option to survive,  their are different skills person Fit learn to dey earn better amount of money. How long will one continue to do scam, it is better make person get better hand work or skill wey person fit manage ahm till old age . Na for court dem go determine wetin go be the punishment of people wey dey into fraud.

Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 277



View Profile
December 08, 2023, 11:54:57 AM
 #5

115 years no be chaise play nah. The guy nah there him go day forever because no hope say e go come out since nah black man. Wetin dey vex me pass nah so this scam something nah the government they do am pass nah them be the ogbenge of money laundering. Yet the executive and legislative bodies go carry all the punishment put am for one person body wey be the masses. Also, this crime wey this guy commits nah felony nah e no reach to go 115 years imprisonment. I think the guy should get a good and expensive lawyer because my brother that kind thing no make sense at all.

Sha the thing be say government done too they put eye for wetin concern to cryptocurrency wel wel. Becos as i see view the link you share OP, nah because of FTX fraud they wan sentence this guy. The government no go stop if they never try to bring us down.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Mayor of ogba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 158


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
December 08, 2023, 01:23:37 PM
 #6

Quote
No be say I dey support evil or side yahoo boys oo, but humanly speaking e too much, even person wey kill most times judge no dey sentence am to live in prison talk less of person wey na fraud e do.
Naim makes you see people dey behavior well for abroad because if you do anyhow na for court you go find yourself and if they find your guilty na serious punishment you go face. The thing wey this Sam bank Fried do pass to kill person o. The reason why they gave am that kind of sentence is because he deceived so many investors who invested in FTX and when FTX crashed, some investors lost their lives while some were trying to survive to clear the debt they incurred when they were investing in FTX.
Quote
If dem dey very serious with this financial crime punishment, I go like make dem still carry am come Nigeria so that e go reduce the corruption rate for Nigerian politics.
Oyibo dey serious with anything wey be crime. And they no fit carry their laws come to Naija because we get our government. Make our judge stop to dey take bribes and sentence anybody wey they find guilty to prison wey commits a serious crime like rape, financial crime, and killing without an option of granting them bail. Because of this granting of bail, they make people put their hands for bad things for Naija, and they go say no be Naija we dey, if they catch us we go pay money come out.

Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 224
Merit: 149


Cashback 15%


View Profile
December 08, 2023, 02:00:34 PM
 #7

You don already talk am say politician thief pass fraudster for naija that one na true matter the issue with Nigeria no be small thing, the America system no dey the same with our system but e for good if we adopt that system because I no dey support scam, person go work hard and scammers go ready to dry the person, we dey complain of Nigeria economy say the economy bad no doubt but people still dey survive without scamming people, anytime I reason this fraud matter for Nigeria and people dey use economy cover up I judge them as wicked people, the same way those people worked for their money all those fraudster too fit work hard.
I like the punishment but Nigeria no fit do this one when the system don already bad, I listened to Monday news I see say naira Marley efcc court judgment don shift to next year, Nigeria no go ever adopt this system make we no hope say Nigeria go adopt this system

Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 114



View Profile
December 08, 2023, 03:38:20 PM
 #8

I con think say, wat if Dem our government  put dis kind law in place, for cyber fraud or as we dey call am yahoo yahoo. e fit help reduce d matter of yahoo yahoo for we contry?
if dis kind law dey inplace, e go mean say you fit spend 100 year or more, behind bars dat one go depend on d amount of fraud or moni wey u thief. for me, e dey reasonable.
lets understand that when you take someone's money through fraudulent means, their is a lot that is attached to it that most of this yahoo boys don't even understand.

What they see is that they just smartly took the money without being caught but they don't consider the implication it has in the victims lives. Some of this victims of cyber crime are passing through serious trauma that has disorganised and made them turn into unimaginable things.

Some families and businesses have been scattered because of the amount of money that has been lost to this number criminals and it gets to me seriously to know that they are happily spraying someone's hard earned money for frivolous things. Some persons might even commit suicide if they fall victim of this yahoo guys but because it has not happened to us or our fathers and relative we seem less concerned about it.

No amount of year's is bad to be given to a man that delight in frustrating someone's effort by stealing from him just to chase after clout and women.

I understand that the major root of the problem is that their isn't enough job available for the average youth to engage himself with and that the few ones that are available have been reserved for the children and relative of this politician. But then, if we are being truthful to ourselves, if you put in the energy you're using to deceive others and rip then off their resource into doing a business or rendering a particular service to people, it won't take time before you become financial stable.

Someone we de use this bad government and no job talk take de motivate ourselves to be do bad and e no make sense.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
Antotena
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 289



View Profile
December 08, 2023, 04:36:37 PM
Merited by Jaycoinz (2)
 #9

My countri people, i just dey browse internet like dis, now I see on Tori about dis guy, Sam bankFried, we den catch for obodoyibo for scam and fraud and Dem con give an 115 years as prison sentence.
d matter shock me becos 115 year, na d same tin as life in prisonment omo. e come be like say e kill person. Normal we know say if person kill person according to most contri and law, na life in prisonment or death sentence. as I con dey reason d whole tin, I con think say, wat if Dem our government  put dis kind law in place, for cyber fraud or as we dey call am yahoo yahoo. e fit help reduce d matter of yahoo yahoo for we contry?
This is where the law is working but I think this is not decided yet, he will be charge to court by next year March and the court will decide his faith and I think the max sentence is likely to be 115 years, it is possible that the court might be lenient with him and reduce the sentencing because as I said, these are places where the law is practice and not abuse by the people in power, if Sam happen to be from Nigeria, he will be paraded by EFCC and either the appeal court or Supreme court for years and later be forgotten. Look at the cases of Fani Kayode and the former Minister of petroleum that has been hiding in the UK for more than 8 years and yet, they are walking the way they like, Diezni is from UK and has carried such level of corruption, she will definitely be extradited back to her country but look how she has lied to be ill of cancer and enjoying public fund in the UK, this country has failed us all.  Cry

Quote
if dis kind law dey inplace, e go mean say you fit spend 100 year or more, behind bars dat one go depend on d amount of fraud or moni wey u thief. for me, e dey reasonable dat wan na becos due to many reason, both old and young people Dem don enter dis yahoo matter just to survive d hard economy, but dat one no suppose be yastic for Dem to dey thief other people money. d worst part be say, Dem go thief dis money Dem concience no go judge Dem, watin go happen to d person wey u dey thief from. e go die abi go get financial problems latter? instead Dem go carry d money go club, and other place Dem dey waste am. for me Dem dey heartless and Dem supposed deserve d punishment.

again, no be only yahoo boys go still suffer dis thing but also our government people Dem wey go dey guilty of thief or fraud. those people Dem go still need to stay behind bars well because if u say thief, yahoo boys no thief reach politicians. so my question for una, besay e dey fair or inhumane to impose dis kind law for fraudster? make una chuck mouth put for dis matter.


If a country want to completely eradicate corruption and cyber crime in this country, what they need to do is to make sure that they weed out the main problem completely and the only way they do this is to provide job opportunities because the reason what we have high level of crime in this country is because they don't have job. Even in the developed countries where things are working, when they notice that crime rate is high, they do analysis on job index but I doubt if this is even consider in this country.

If the Nigeria Judiciary should like increase the jail period to 300 years for crime, they will do it because there is no alternative for job in the country, people are hungry and no means to leave an average life even after completing a bachelor in science and art. They need to create jobs in this country for people to live moderately, also fight inflation to the minimum and improve the minimum wage otherwise, this discussion will last in the next 50 years and the crime rate will be on rise.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 224
Merit: 200



View Profile
December 08, 2023, 11:51:20 PM
 #10

To send person go jail for 115 years no be come chop as that one na life sentence, no common difference between the both. Even with say the guy na fraud but if truly e happen say las las the sentence reach like dat den e no make sense at all or maybe dey want use am as scape goat so others go fit learn but e too much at least say the sentence much 45 years imprisonment by then him go don advance and learn lesson, no be person go tell am say him don fuck up and him go try amend him ways.

This our EFCC their own na if dey catch any fraudster before even dey reach station dey go just request money from this fraudsters, so if people wey suppose punish fraudsters dey collect bribe who dey highest corrupt. Nigeria need to wake on their law and effect it with all seriousness, now even those wey set laws na dem dey break am pass for this country

Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 184


The great city of God 🔥


View Profile WWW
December 09, 2023, 04:24:00 AM
 #11

My countri people, i just dey browse internet like dis, now I see on Tori about dis guy, Sam bankFried, we den catch for obodoyibo for scam and fraud and Dem con give an 115 years as prison sentence.
d matter shock me becos 115 year, na d same tin as life in prisonment omo. e come be like say e kill person. Normal we know say if person kill person according to most contri and law, na life in prisonment or death sentence. as I con dey reason d whole tin, I con think say, wat if Dem our government  put dis kind law in place, for cyber fraud or as we dey call am yahoo yahoo. e fit help reduce d matter of yahoo yahoo for we contry?

My brother you see those set of people no send anybody o, or the kind level of imprisonment you wan put them
 Emagine say the law wey dey the country them no obey am knowing true well say if them do am say Dem dey ponishable by law, and them still dey do am. So no be the 115years imprisonment go fear them. Them go even happy say make them try there luck if e no work out highest na 115 year Dem go go stay krikri instead of make them die poor. So I no think that thing go fit move them.

Justbillywitt
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 224
Merit: 161



View Profile
December 09, 2023, 02:24:34 PM
 #12

The Sam Bankfried did something that's very bad and he doesn't deserve to see the sun again for the rest of his life. So I think he got the right judgement. Lots of people lost their life because of what he did. The other painful part is that because of that his crime, Bitcoin lost a great number of potential investors who would have invested in Bitcoin. May potential investors after hearing the FXT case made a vow never to invest in Bitcoin again. Also some country enacted a strict laws against Bitcoin investors in their country after the Sam Brankfried case, some country went as far as banning Bitcoin in their country. So this Sam guy deserved what he got.


███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
odunybiz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 121


Epsiloan Protocol


View Profile
December 09, 2023, 11:59:42 PM
Last edit: December 10, 2023, 12:22:49 AM by odunybiz
 #13

My countri people, i just dey browse internet like dis, now I see on Tori about dis guy, Sam bankFried, we den catch for obodoyibo for scam and fraud and Dem con give an 115 years as prison sentence.
d matter shock me becos 115 year, na d same tin as life in prisonment omo. e come be like say e kill person.
This is more like life imprisonment as you have said. I never expect his punishment to be as much as that but I'm not surprised as this depends on the country's law. I know the judgement will be made according to the law of the country.

Normal we know say if person kill person according to most contri and law, na life in prisonment or death sentence. as I con dey reason d whole tin, I con think say, wat if Dem our government  put dis kind law in place, for cyber fraud or as we dey call am yahoo yahoo. e fit help reduce d matter of yahoo yahoo for we contry?

This may not reduce anything in Nigeria. Our Government has made us strong in terms of everything. Do you know most people go into cyber fraud after being frautrated by the suffering in the country. So with this they never mind what will hppen.


if dis kind law dey inplace, e go mean say you fit spend 100 year or more, behind bars dat one go depend on d amount of fraud or moni wey u thief. for me, e dey reasonable dat wan na becos due to many reason, both old and young people Dem don enter dis yahoo matter just to survive d hard economy, but dat one no suppose be yastic for Dem to dey thief other people money. d worst part be say, Dem go thief dis money Dem concience no go judge Dem, watin go happen to d person wey u dey thief from. e go die abi go get financial problems latter? instead Dem go carry d money go club, and other place Dem dey waste am. for me Dem dey heartless and Dem supposed deserve d punishment.

Conscience has already been murdered by this type of people. They never care what will happen to the person being fraud. I can seriously blame our leaders for this as they too has murdered their conscience as they always embezzle our money while the citizens are suffering.

again, no be only yahoo boys go still suffer dis thing but also our government people Dem wey go dey guilty of thief or fraud. those people Dem go still need to stay behind bars well because if u say thief, yahoo boys no thief reach politicians. so my question for una, besay e dey fair or inhumane to impose dis kind law for fraudster? make una chuck mouth put for dis matter.

If this kind of punishment is given to fraudster who just duped few people then what should be the punishment of a politician who duped a whole country of the money meant to be used by the citizens.

Jamestown70
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 7


View Profile
December 10, 2023, 01:54:15 AM
 #14

115 years for prison no be here e dey o na life imprisonment be that na but true true wetin fraudster Dem dey do e no good somebody sweat na u sef dey reap off from Dem wetin u think say the person go do e go pray make you even suffer pass like this one thing I know for this life be say anything we do there is always a repercussions to it, if our judiciary dey transparent before many of this politicians for they behind bars
Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 182
Merit: 24

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
December 10, 2023, 01:16:41 PM
Merited by hugeblack (2)
 #15

My countri people, i just dey browse internet like dis, now I see on Tori about dis guy, Sam bankFried, we den catch for obodoyibo for scam and fraud and Dem con give an 115 years as prison sentence.
d matter shock me becos 115 year, na d same tin as life in prisonment omo. e come be like say e kill person. Normal we know say if person kill person according to most contri and law, na life in prisonment or death sentence. as I con dey reason d whole tin, I con think say, wat if Dem our government  put dis kind law in place, for cyber fraud or as we dey call am yahoo yahoo. e fit help reduce d matter of yahoo yahoo for we contry?
if dis kind law dey inplace, e go mean say you fit spend 100 year or more, behind bars dat one go depend on d amount of fraud or moni wey u thief. for me, e dey reasonable dat wan na becos due to many reason, both old and young people Dem don enter dis yahoo matter just to survive d hard economy, but dat one no suppose be yastic for Dem to dey thief other people money. d worst part be say, Dem go thief dis money Dem concience no go judge Dem, watin go happen to d person wey u dey thief from. e go die abi go get financial problems latter? instead Dem go carry d money go club, and other place Dem dey waste am. for me Dem dey heartless and Dem supposed deserve d punishment.

again, no be only yahoo boys go still suffer dis thing but also our government people Dem wey go dey guilty of thief or fraud. those people Dem go still need to stay behind bars well because if u say thief, yahoo boys no thief reach politicians. so my question for una, besay e dey fair or inhumane to impose dis kind law for fraudster? make una chuck mouth put for dis matter.

Read more about sam BankFried here: https://blockworks.co/news/financial-crimes-life-sentence-bankman-fried

This matter here is very tuff to say by the way as for me I cant say categorically that the wait is much or less but in this perception of my see it as equivalent  depending on the area in which the victim or the crime comitter has gone for instance many fraudster have sent their victim to early grave in most cases where what they have taken is the last hope of the person which is not far from mother case because when you take some the that leaders to person death either by way of witness is murder the law of this Nation if actually stand right ought to fetch out including all our leaders who stole and defruad we citizen in one way or the other as most our leaders have embezzled public fund ment for well being of our nation keep it's citizens half dead and many killed and committed suicide due to heart break  this 115 years will be good enough to if that can help reduce the rate at which this fruadster and politicians defruad citizens but one thing I know is that even if is 1000 years it will not moved naija because their law's don't stand is only for the poor who will efforce it when almost every one is a victim of one area or the other in as much I don't support evil I only stand to support if and only if the law have it full wait on victim including all leaders without exception of any class provided is a victim

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
December 10, 2023, 05:17:25 PM
 #16

~
Concerning the SBF case, he hasn't been sentence yet, and the 115 years is just a speculated maximum years he could get, so he might also get lesser years. In regards to the number of years, Turkey has stiffer capital punishment for law offenders, whether crypto or non crypto offenders. Recently, the owner of Thodex exchange, Faruk Fatih Ozer was handed 11,196 years imprisonment.

About cyber crimes in Nigeria, even if the government come up such capital punishment, it won't change anything as people would still be committing crimes based on many reasons I don't want to delve into.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
teamsherry
Member
**
Online Online

Activity: 154
Merit: 43

Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
December 11, 2023, 01:28:02 AM
 #17

To me the punishment is harsh why they just place him in house arrest and test his abilities Cus we Nigeria are computer genius so we can think and creat something for our self called our own.Government don?t bind this type of arrest instead they watch us build or create thing for other countries Cus of their negligence, they should pardoned him or give him 5 yr even Someone I know that killed person was 10yr so his own only fraudster is too much now

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Kelward
Full Member
***
Online Online

Activity: 378
Merit: 222


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
December 12, 2023, 11:25:30 PM
 #18

I no go lie you, that punishment na punishment wey even your enemy no suppose experience, how you go tell me say na human being naim sitdown make this kind of law, to take punish em fellow human beings, the truth of the matter na be say e too much, no be say I dey support evil or side yahoo boys oo, but humanly speaking e too much, even person wey kill most times judge no dey sentence am to live in prison talk less of person wey na fraud e do. If dem dey very serious with this financial crime punishment, I go like make dem still carry am come Nigeria so that e go reduce the corruption rate for Nigerian politics. so that  after person don rule for sit and them find am guilty of fraudulent activity, e go just go prison straight up and that one fit make others wise not to partake in such wicked activity. Anyway I no sure say na the normal punishment year to serve for prison be that, the punishment year depend on intensity of the crime, like this Sam Fried own na, dem say na $64 billion em exchange down.

Truly dis wicked monsters dem never near your side, dat na why you de reason say di sentence wey dem give di guy too much, for all i care make Im de di jail to reduce the population of fraudsters wey de outside. Yahoo Yahoo boys and adults no mean well for dem victims, people done get stroke, some don die because of this wicked people. In the twinkle of an eye, all the money wey you don save for dis life inside your bank account go just disappear, because one yahoo boy don get access to all your money comot enter im own custody.

Weda dat kind long sentencing law go work for naija, depends on the leadership, because if na corrupt government officials de leadership position, then how kettle go call pot black? E go be business as usual. But if people wey get clean record de for government, den dem go get di zeal to truly fight corruption and sentence criminals accordingly.

Fiasem20
Member
**
Offline Offline

Activity: 115
Merit: 15


View Profile
January 12, 2024, 08:46:06 PM
 #19

Punishment for fraudster na really serious mata wey the government suppose fight.But how dem wan take fight am wey even the politicians dey embezzle money wey na to use meet the needs of the citizens,abi u don see when thief dey advice thief?Two wrongs cannot make a right na.But I no support the 115 years e too much,make we reason am na some people sef no go fit live reach dat 115 years for dis case dem dey call dis one life imprisonment till death.No be say I dey support the practice oh but at least e fit be like 15-20 years in prison,and victims wey don fall for the hands of dis fraudster nai fit testify because dem say if something neva do u, u no go know how e pain reach.E dey pain sha because even with the way the economy dey go ur #1000 loss the way e go take pain u talk less of huge amount of money wey loss.Every fraudster deserves to be punished including the politicians that are embezzling the funds meant for the citizens.
Briankimp1
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 95
Merit: 0


View Profile
January 13, 2024, 03:02:53 AM
 #20

Honestly me I no go support this amount to of jail term for fraud why e go long like that e kill human being politicians way dey thief everyday when dem catch them you go hear immunity here and there or pardon but when e reach common man dem go knack am 115 years that one sef alone suppose be crime most country legal systems dey too corrupt see Nigeria for example you go carry case go court Provide evidence finish court go tell you say no be substantial evidence something way dey genuine oh like dem know say e dey genuine like the case of our dearly beloved president everybody know say if na some countries Jagaban no go even think to near that position with all the crime e don commit as drug dealer and kingpin probably e go don even do fraud before him dive enter politics come get immunity na that same man wan put 115 years for fraud crimes.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!