Bitcoin Forum
November 09, 2024, 04:16:25 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Abeg Na true say say porthacourt Refinery don start dey work?  (Read 203 times)
Mimiklinton (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 77
Merit: 10


View Profile
December 22, 2023, 09:21:04 AM
 #1

For our brothers and sisters wey dey stay around eleme  or wey get person around there make una confirm this matter,because like this I no believe anything wey dey comot from this government dem mouth. And person just ask me this question this morning based on say I be Rivers person but I confuse I swear.so may Graduates needs job and dey wait to get update so dem fit put head of available openings..
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1722
Merit: 5202


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
December 22, 2023, 10:09:15 AM
 #2

The news was just yesterday. We should give it some days to know if this is true or not. I think it should be true but it may yet not be fully functional. The people that can let us know more about this are people working in the refinery, or someone that knows someone working in the refinery.

It was a good news and we hope that the refinery will not become disused anymore but remain fully functional. It would be a surprise because it has been long that this refinery has stopped functioning.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 196



View Profile
December 22, 2023, 10:52:21 AM
 #3

For our brothers and sisters wey dey stay around eleme  or wey get person around there make una confirm this matter,because like this I no believe anything wey dey comot from this government dem mouth. And person just ask me this question this morning based on say I be Rivers person but I confuse I swear.so may Graduates needs job and dey wait to get update so dem fit put head of available openings..
NNPC has posted on their official site that the refinery had been worked on and that from the 31st of this month, flaring will start properly. Although I don travel color for ph but I guess wetin what they might have done is the commissioning of the work and that the official work (flairing) suppose start that 31st of the month. Na to just de watch how the matter go be but if they are able to pull this off, it will be a huge win for this administration.

You fit check nnpc site for more detail.


https://www.nnpcgroup.com/insights/nnpc-ltd-fulfils-promise-delivers-port-harcourt-refinery-achieves-mechanical-completion-flare-start-up-of-refinery-s-area-5-plant

Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 451


Buy on Amazon with Crypto


View Profile WWW
December 22, 2023, 11:48:58 AM
 #4

For our brothers and sisters wey dey stay around eleme  or wey get person around there make una confirm this matter,because like this I no believe anything wey dey comot from this government dem mouth. And person just ask me this question this morning based on say I be Rivers person but I confuse I swear.so may Graduates needs job and dey wait to get update so dem fit put head of available openings..
I hear am from person mouth yesterday, but the person talk say na till next week before e go start work fully, actually as I hear am me I no carry am serious because I no even believe the person, but as you come post am now, like say the news don dey everywhere be that ooo. Make dem start work early, at least make fuel price Sha come down, to dey buy fuel 650 naira don tire person jare, let’s just hope it’s true and make fuel price come down.

Even if dem go employ people e no go too plenty like that, d refinery done dey since, no be new refinery, and dey get staffs wey dey collect salary even as e no dey functional, na those people go continue work now, na just few people dem go need employe. If na new refinery wey dem just dey build, na him I go talk say massive employment suppose dey like that Dangote own, but no too put mind say dem go collect plenty people for that porthacourt own.

█▀▀▀▀











▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

Zellix.com

▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄

▄████████████████████
███████████████▓█████████
████████████▓███████████
▀█████████▓████████████▀
░░░░░░░░░▄████████████▀
░░░░░░░▄████████████▀
░░░░░▄████████████▀
░░░▄████████████▀
▄████████████▓████████
████████████▓████████████
██████████▓██████████████
█████▓██████████████▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

Buy on Amazon with Crypto

▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄
▀▀███
░░▀███
░░░██████████████████████
░░░██████████████████████
░░░█████████████████████
░░░░████████████████████
░░░░███████████████████
░░░░▀█████████████████▀
░░░░░░▄▄▄░░░░░░░░▄▄▄
░░░░░█████ ░░░░░█████
░░░░░▀███▀░░░░░░▀███▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

Sign Up Now

▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▀▀▀▀▀
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1722
Merit: 5202


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
December 22, 2023, 11:59:22 AM
 #5

let’s just hope it’s true and make fuel price come down.
What do you think its price went up in Nigeria that later went down? Inflation can make the price of goods and services to go up, but for a country to have deflation, it is not easy and government only prefer to keep the price just stable than to be looking for ways to bring the price of goods and services down. I am not expecting the price of petrol and other crude oil by-products to come down. But maybe this might help in a way the price of petroleum products will not be increasing. It might help to minimize inflation.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Obim34
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 295



View Profile WWW
December 22, 2023, 03:07:07 PM
 #6

OP, Na now I dey hear this one oh... E go make sense kwa but abeg which refinery be that shey na petroleum cos me I no get idea say refinery even dey PH.

If the government dey serious keep to wetin dem talk this na good news cos we don suffer tire for this side, whereas at least the supply go try meet the demand wey go come reduce the cost of fuel. It's a nice step to help the masses from this inflation and help maintain the economy

.
Duelbits
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
KENONEW
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2660
Merit: 630


Vave.com - Crypto Casino


View Profile
December 22, 2023, 03:31:09 PM
 #7

As e still be this na news, like normal news for naija. I no want dey pessimistic say nothing go comot from am but make we still dey look till first week January because e be like say na around that time dem dey look at starting. But this country na the more you look the less you see because for radio wey I hear presenters dey discuss am, dem say dem see where dem write say mechanically say the refinery don dey ready but dem too dey laugh say dem no understand the mechanical aspect and I believe dem just want make joke on the government. Anyway make we hope say e go work and the money wey dem suppose use take go refinery for another country go dey enter for another project and not person pocket. God go help naija so that all those jakpa people go jakpading back  Grin

Abu-Naim
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 292



View Profile WWW
December 22, 2023, 03:56:02 PM
 #8

let’s just hope it’s true and make fuel price come down.
What do you think its price went up in Nigeria that later went down? Inflation can make the price of goods and services to go up, but for a country to have deflation, it is not easy and government only prefer to keep the price just stable than to be looking for ways to bring the price of goods and services down. I am not expecting the price of petrol and other crude oil by-products to come down. But maybe this might help in a way the price of petroleum products will not be increasing. It might help to minimize inflation.
It always difficult for price of goods and commodities in Nigeria to go down after going up because our marketers are also contributing to this hardship we are in this country.
If the refinery starts working proper, just as you said, we will have a bit relief in scarcity of petroleum products and will limit importation of petrol across the country since it is available here.
Also, I think if this PH refinery starts to de work, it will encourage the government to put more effort in repairing the remaining refineries we have as well encourage other private sectors willing to build and venture into oil refining to start as well.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Kelward
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 336



View Profile
December 22, 2023, 05:12:54 PM
 #9

For our brothers and sisters wey dey stay around eleme  or wey get person around there make una confirm this matter,because like this I no believe anything wey dey comot from this government dem mouth. And person just ask me this question this morning based on say I be Rivers person but I confuse I swear.so may Graduates needs job and dey wait to get update so dem fit put head of available openings..

Even if dem go employ people e no go too plenty like that, d refinery done dey since, no be new refinery, and dey get staffs wey dey collect salary even as e no dey functional, na those people go continue work now, na just few people dem go need employe. If na new refinery wey dem just dey build, na him I go talk say massive employment suppose dey like that Dangote own, but no too put mind say dem go collect plenty people for that porthacourt own.

Make I no too sound pessimistic about di possibilities of dem employing new graduates, because I believe say na naija, we de and before dem put di information for news, every matter of employment go don de settled. I sure say people wey de work for the refinery and people wey get leg and mouth go don secure all di available positions for demselves and for people wey dem go bring. Di wey I see am na by di grace of God, person wey no know person go  get employment for crude oil matter, because na for oil di money de and everybody need di oil money. I hope say di news na true and make dem start operation ASAP, because e de very shameful say a whole so called giant of Africa, wey get crude go de import refined petrolatum products











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████

Hero - Legendary Member
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 896
Merit: 621


DGbet.fun - Crypto Sportsbook


View Profile WWW
December 22, 2023, 06:20:37 PM
 #10

According to the minister of petroleum even though Port Harcourt or other refineries work in the country the price of fuel will not come down again. And he said refineries are not to reduce fuel prices. So why are we bothering ourselves for nothing. This government is not here to make things easy or simple for the citizens but for the capitalist. If  Tinubu was to make things better for Nigerians na the first 100 days in office nai things for change well.

I also hear di new today say di refinery don receive crude oil twice in this month therefore they have started operation. But that has nothing to do with the Nigerian graduates and fuel price. Una go see say na now fuel go cost pass. Dongote ever think we'll for Nigerians in any of his products.

Spaceman1000$
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 270



View Profile
December 22, 2023, 06:48:32 PM
 #11

For our brothers and sisters wey dey stay around eleme  or wey get person around there make una confirm this matter,because like this I no believe anything wey dey comot from this government dem mouth. And person just ask me this question this morning based on say I be Rivers person but I confuse I swear.so may Graduates needs job and dey wait to get update so dem fit put head of available openings..
Omo I see for news say the refinery don start operation but I no know if na eleme refinery or Abi na the port Harcourt own, but I no really put interest for the refinery matter because say, presidential spoke person talk say wether we refine the product locally or we import am, the price go still stay the same, Omo that talk pain me well well, i no come send if the product them refine am for Nigeria or not. Because watin the need to come tell us the say local refinery don dey work when we cannot get the product at a cheaper rate.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 177


View Profile WWW
December 22, 2023, 11:41:00 PM
 #12

For our brothers and sisters wey dey stay around eleme  or wey get person around there make una confirm this matter,because like this I no believe anything wey dey comot from this government dem mouth. And person just ask me this question this morning based on say I be Rivers person but I confuse I swear.so may Graduates needs job and dey wait to get update so dem fit put head of available openings..
I heard the news in different platform concerning the opening of the refinery but I'm not really sure about it because you know how this our government,  them no dey always say truth.  They fit say that place dey work just to make people feel say them dey work but e fit shock you say from now till this government tenures end nothing fit take place for the refinery,  e fit be too much stories we go dey hear from them buy let's see how things goes.
Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 268


DGbet.fun - Crypto Sportsbook


View Profile WWW
December 23, 2023, 12:21:11 AM
 #13

Omor my brothers all these news just dey sweet me for belle, even if say the price of petrol nor go go down pass like this as this m talk, that one mean say dem nor go fit change their mind, besides gas sef fit come cheap. The fact say we don dey make good decision wey go help the country and out life naim just dey sweet me, because the way the price of fuel don dey go now, e come be like say because of em volatility, e don turn crypto wey we go invest in Grin Cheesy

I just dey see the news wey say dem don remove restrictions for crypto ban, omor this one just dey burst my head. Omor next year go sweet die.

Samlucky O
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 354


The great city of God 🔥


View Profile WWW
December 23, 2023, 02:30:38 AM
 #14

Wow! It is indeed  a great news coming from different angles I believe by next next year things will be better than this year. First was lifting of ban on crypto currencies now is portharcourt refinery to start functioning it's really a great news and am happy about that. At least it will reduce the cost of transportation. Because If there is enough fuel ⛽ in circulation the price of petrol will come down because there will no longer be scacity of fuel anymore.

▄████████████████████████▄
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
▀████████████████████████▀
EVO.io 
BRIDGING THE GAP
BETWEEN CRYPTO
AND PLAY 
█████████████████████████
█████████████████████████
████████▀▀░░█░░▀▀████████
██████▀▄░░▄▄█▄▄░░▄▀██████
█████░░░█▀▄▄▄▄▄▀█░░░█████
████░░░███████████░░░████
████▀▀▀███████████▄▄▄████
████░░░███████████░░░████
█████░░░█▄▀▀▀▀▀▄█░░░█████
██████▄▀░░▀▀█▀▀░░▀▄██████
████████▄▄░░█░░▄▄████████
█████████████████████████
█████████████████████████

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
ROULETTE
SLOTS
GAME SHOWS
MANY MORE
|
DEPOSIT BONUS
 
UP
TO
1 BTC + 150 
FREE
SPINS
|████████████▄▄▀▀█
░▄▄▄██████████
██▀▄░▄▄▄███▄███
██▄▀███████
█▀▀████████████
░█████████████████
██████████████████
███████▄▄████▀████
█▄▄██▄█▀▀███▀█████
░█▀██▀▀▀▀███████
▀█▀██▀████████████
██▀█▀▀▀█▀█▀█████████
██▄▄▀▄▄▄█▄▄██████████▄
[ 
Play Now
]
I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 229



View Profile
December 23, 2023, 08:45:30 AM
 #15

Yeah just heard of it recently. Hope Shey d news nah legit one bcus if nah legit one e Just nice!! The price of fuel go con drop bcus those previous months nor easy for most pipo oh even this time around make some pipo nor get light to con buy fuel join nah still issue. Many pipo con don dey use to am, like where I dey so dem dey work on our light so nah only in the night we dey manage see light nah solar con dey help self, so make this news just legit.

██████████████     D u e l b i t s  ORIGINALS    ►►►  PLAY KENO [NEW]     ███████████████
Dice  Mines  ◥ Plinko  Duel Poker  ◥ Dice Duels
███████████████     10,000x MULTIPLIER  |  NEARLY UP TO50% REWARDS     ██████████████
Mimiklinton (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 77
Merit: 10


View Profile
December 23, 2023, 03:42:29 PM
 #16

For our brothers and sisters wey dey stay around eleme  or wey get person around there make una confirm this matter,because like this I no believe anything wey dey comot from this government dem mouth. And person just ask me this question this morning based on say I be Rivers person but I confuse I swear.so may Graduates needs job and dey wait to get update so dem fit put head of available openings..
I hear am from person mouth yesterday, but the person talk say na till next week before e go start work fully, actually as I hear am me I no carry am serious because I no even believe the person, but as you come post am now, like say the news don dey everywhere be that ooo. Make dem start work early, at least make fuel price Sha come down, to dey buy fuel 650 naira don tire person jare, let’s just hope it’s true and make fuel price come down.

Even if dem go employ people e no go too plenty like that, d refinery done dey since, no be new refinery, and dey get staffs wey dey collect salary even as e no dey functional, na those people go continue work now, na just few people dem go need employe. If na new refinery wey dem just dey build, na him I go talk say massive employment suppose dey like that Dangote own, but no too put mind say dem go collect plenty people for that porthacourt own.
Honestly, I feel this whole thing na the impact on fuel go dey more realistic pass because the high price honestly dey too much,and iven if that refinery dey work the employment no go dey much just as you rightly point out.

I just pray this works because this year don test naigeruans alot
Miles2006
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 262



View Profile
December 23, 2023, 08:33:33 PM
 #17

I heard about the news yesterday and everyone talking about this refinery to show say na true matter, I  really love the new develop even if it will not help the current situation make we manage the country the way we see and pray for a better Nigeria, talking about the new refinery, if the refinery will function well and will create much supply then I don't think the price of fuel will still be high cause one thing about market when the supply increase then the price will decrease. Like this now make the refinery just function proper and make we hope for change, the high fee for transportation too much most especially the car owners so if this new refinery fit increase for supply the price will definitely decrease.

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████▄░░▄███▄▀
██████▀▄▄█▄▄██
███████
█████▄▄▀
█████████████████▄▀
████▄███████████▀
██████████████
░▄▀▄▄▄▄░▄▄▄▄▄░▄▀▄
██░█▀▄██▀█▀▄█▀▄█
▀███▄▄▄▄▄███▀
██▀▀▀████▄▄█▀▀▀
█████▀▄▀▀██▄▀
██████▄▀▀▀▀▄█
███████▀░▀░▀█
███████████████████████████████████████████████████████
Tilt.com
███████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
   
VIP Casino & Sportsbook
◄    
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
███████████████████████████████████████████
DEPOSIT
BONUS

███████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
  █████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
  █████
 
JOIN NOW
█████  
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████  
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 177


View Profile WWW
December 24, 2023, 07:51:00 AM
 #18

This government and our leader Don really show us shege even with the new development going on in the refinery our people still no believe say wetin the government dey talk na true. If this thing na true their would have been so many signs to make it look true . Atleast if something like this don dey work the price of petrol for don reduce Atleast.  We just dey hear about this thing for mouth but no evidence for the government to show that truly it is working.
Pi-network314159
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 392
Merit: 263


Enjoy 500% bonus + 70 FS


View Profile
December 24, 2023, 10:30:47 AM
 #19

Na very good news be this o engaging say this phone refinery Don dey work, fuel price go come down na. Because I believe say na fuel price dey control everything for the country. People wet dry do POS business dey complain say na transportation too cost Naomi make them they increase withdrawal fee. Okada and taxi drivers dey also complian say na fuel price naim make transport cost. Even market people and other business people. So we pray say make God help us make this one no come be bua cement wey dem say dem go reduces the price and until now e be like water wey dem pour for duck foul back. Anyway make we see how e go be.


█████████████████████████▄▄▄
████████████████████████▐███▌
█████████████████████████▀▀▀
██▄▄██▄████████████████████████▄███▄
▐██████▐█▌████▌███▌▐███▐███▀▀████▌
▀▀███▌██▌▐████▌▐███
█████▌███▌██████▌
██▐██████████████████▐███▐██████▐███
█████▌████████▐██████████▌███▌██████▌
███▀▀████▀▀████▀▀▀█████▀▀███▀▀█████▀▀


▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
▄▄█████████████████▄▄
███████████████████████
██████████▀▀▀▀▀██████████
███████▀░▄█████▄░▀███████
██████░▄█▀░░▄░░▀█▄░██████
█████░██░░▄███▄░░██░█████
█████░██░███████░██░█████
█████░██░░▀▀█▀▀░░██░█████
██████░▀█▄░▀▀▀░▄█▀░██████
███████▄░▀█████▀░▄███████
██████████▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████
▀▀█████████████████▀▀
 
LICENSED CRYPTO
CASINO & SPORTS
|
▄▄█████████████████▄▄
███████████████████████
█████████████████████████
███████████████▀▀████████
███████████▀▀█████▐█████
███████▀▀████▄▄▀█████████
█████▄▄██▄▄██▀████▐██████
███████████▀█████████████
██████████▄▄███▐███████
███████████████▄████████
█████████████████████████
███████████████████████
▀▀█████████████████▀▀
 
TELEGRAM
APP
|
WELCOME BONUS
500% + 70 FS
 
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
 
PLAY NOW
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
odunybiz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 123



View Profile
December 29, 2023, 11:11:50 PM
 #20

let’s just hope it’s true and make fuel price come down.
What do you think its price went up in Nigeria that later went down? Inflation can make the price of goods and services to go up, but for a country to have deflation, it is not easy and government only prefer to keep the price just stable than to be looking for ways to bring the price of goods and services down. I am not expecting the price of petrol and other crude oil by-products to come down. But maybe this might help in a way the price of petroleum products will not be increasing. It might help to minimize inflation.

You really have a point. Deflation doesn't common in country like Nigeria. But if the recent price doesn't come down, at least it won't increase anymore because I'm hearing the price of petrol will increase to around #750 by early next year. May be it's a rumour or true, no one can say but it will be good if this new refinery can help to stabilize the price.

Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!