Bitcoin Forum
September 18, 2024, 03:25:43 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 [5] 6 »  All
  Print  
Author Topic: Why some newbies dey quick lose interest for the forum??  (Read 1121 times)
Nheer
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 536

View Profile WWW
July 07, 2024, 10:12:34 PM
 #81

I discover how some newbies wey register here, after them don drop some posts and e happen say one of the posts receive backlash, you go see say gradually, that user go start to dey scarce for here  and before you know e go twy before you see them.
Most of dem no really get orientation before dem join the forum, Dem dey reason say if you just enter and you post, then merit go Dey enter be that, and dem go rank up, but if dem post finish, and dem see say people blast their post which is normal on the forum here, they will be disappointed and most of them go give up, some go talk say dem no fit do am. But Wetin I go tell most people be say, no matter how dem talk bad about your post, e no mean say make d person give up, just ready everything wey everybody post, and make you try correct yourself, gradually you go improve.
Na just the thing be that, had it been dem get better orientation things for no end like that for them. This forum no de tolerate mistake and nobody care wether you be newbie or wether na your first post for the forum, dem believe say everybody suppose get sense say as them enter new place dem go first learn about the place before dem engage in anything na why dem no de tolerate mistake be dat and most newbies are not mentally prepared them no really de interested to learn dem just de find how dem go get merit make dem rank up and when dem criticize them they get discouraged easily.

Wetin dem no understand be say na knowledge dem need first but since dem no get orientation dem just think say na so things de easy for here, i believe say dem no ready na why dem de give up easily, nothing is ever easy in this life so you just have to be strong and dedicated if you really want to be successful.

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Derek jnr2001
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 31
Merit: 3

View Profile
July 08, 2024, 06:54:26 AM
 #82

My brothers and sisters for this kajad cabal I greet una and happy new year to all of us. I say make I table this matter for here and if say person don discuss this mata, my apologies as I no see any of such nature before I bring this one up.
 Wetin make me dey ask this question nah say after observation, I discover how some newbies wey register here, after them don drop some posts and e happen say one of the posts receive backlash, you go see say gradually, that user go start to dey scarce for here  and before you know e go twy before you see them.
 So I wan know from us, wetin we feel say be the reason wey dem dey lose interest like that? Abi nah say some no fit stand criticism or here too hard or wetin? Abeg make we discuss.

I think the reason why most newbie they easily lose interest in this forum na because of say e no they work to their expectations, more especially when they talk about their post say in lack too many information them go come see am say people they indirectly tell dem say Dem no know waiting Dem dey do, way be say na correction Dem they give Dem. secondly the reason why most newbie they quick tire for this platform sometime na due to lack of patient some newbie when Dem don make too many post and e come happen say no single merit way them give them, at this point Dem go begin they lose interest Dem they always forget say merit they come depending on how quality your post is.

most newbie think say things they very easy for here those high ranked members Dem been dey the same shoe with us but due to how patient they're see where them dey today, so as a newbie make we try to learn how to exercise patient if any body talk about our post  make we no see am say the person hate us just see am say the person wan correct us so that we go fit improve.
Uhochi
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 43
Merit: 5

View Profile
July 09, 2024, 07:41:14 AM
 #83

I'm glad I found this discussion topic because personally "I dey hurt".

I took 5 days off from this platform because of this issue.

My posts are being deleted, locked and my account reported for AI content and I know what I wrote.

 I'm not going to deny not editing and improving my content grammar and spelling errors with Grammarly or other tools that correct sentences.

But every idea was mine and a greater part of the words mine, just some suggestions from the tools.

Abi is it that I'm speaking too much English in the post, it now looks like AI? Abi I should purposely make mistakes in the post?

The painful part is when I check who reported my account it will be a legendary member.

The most painful is Nigerian legendary member and I'm like ah ah Nigerians why are we against each other even in public internet space.

 With all these your merits and activities you have what do you want from a newbie account like mine naw.

Abi are legendaries against newbie growth?
But then I shake that thought off because I've gotten 2 merits from legendary members and I felt so happy when I got it, which means not all legendaries are after my life.

The last one that broke me down was when I told myself ok maybe this my post they are reporting as AI content is because I allow inclusion from these tools, let me make it 100 percent organic, every word, every punctuation mine doings.

That was how I brought up a familiar topic from my head, "Bitcoin Impact on the Nigerian Economy".

Everything I wrote are things you and I are familiar with, the next thing I saw was the content was locked and the comment was "stop using AI to write. Last warning" .

No, that one pained me because I was already getting demoralized before now and this one again. Ah ah

I sent my rough draft and a message to the moderator that locked my content and commented, explaining that it is not AI written with evidence but till today the person has not replied.

I know say normally to survive in the world you must be though that is why I took a break and I'm coming back small small hoping that my content will not be deleted or reported. 

P:S I am an SEO writer, one thing I know is that AI tools can say an organic content is AI-written, it has been an issue in the content writing world for a while now.

So moderators and legendary members you all should please help newbies grow, it can be heartbreaking in this space 🤲.  Thank you
Anayochukwu
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 32
Merit: 9

View Profile
August 15, 2024, 04:01:47 PM
 #84

Most times na di mindsets wey newbies carry enter di forum na im de determine how dem go operate or last for di forum, so if a newbie take small maturity enter di forum, dem go de apply wisdom to de follow as di system be. If dem first understand say first thing first na to gain knowledge, den na to get tolerance to accept every criticism, despite dem best efforts, because dem wan to learn from people wey dem no pay shishi. Secondly make di thoughts of campaign and earning for di forum be motivation for dem to focus on improving demsef with quality posts, no be say dem go want am rush rush. I enter di forum with zero knowledge about cryptocurrency, so I focused on learning , despite whether I receive positive or negative remarks for my posts, because I reason say if I vex comot e no go affect dis people campaign rewards.

Aldo some of our senior ogas dem suppose to de correct newbies with love, no be for only our local board but for di entire forum, so di newbies go de encouraged to continue to de try.

Las las, merit matter na im be di Koko, infact na im be di main ingredient to take give newbies di greatest morale to de active and to de try to make quality posts. E no easy to de put efforts and nothing to show, e de kill morale, no matter di maturity of mind. So if members go de reward newbies with merit, like di boss @Cryptopreneuerbrainboss, e go de very good. I hope say make we get more merit sources for our board, e go encourage newbies to de active and do quality posts.

Honestly eh e get the kind words wey some forum users go use criticize you eh no be person go tell you say make you run from the forum for few days make you cool off small Grin

I'm a newbie and here are the things I know would make a newbie lose interest (1)misinformation, na person introduce person come this forum and newbie don see as the other person dey do well financially through the forum and they think it's going to be like that immediately they join and they tend to loose interest if they are not seeing what they expected. Not being able to join any campaign.

(2)  criticism; this forum is not for the weak, no body is ready to babysit the other and I come understand say if newbies do anyhow dem go collect from the oldies. Making most newbies to hide in their shell.

(3) zero merits earned; it's very heartbreaking for newbies to come up with a good reply or answer in the forum and yet no one will be nice enough to merit it. I've seen newbies with over a hundred posts and yet no merits. Merit is really a motivation, it's an assurance that yes I'm actually doing something right.

Obari
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 742
Merit: 512

A Proud Father of Twin Girls 👧 👧

View Profile WWW
August 15, 2024, 08:46:47 PM
 #85

Basically, writing no be easy something and just as you already talk am, a lot of people no fit actually withstand criticism as any small talk them receive , then don take an very personally and at some level, then fit feel intimidated wey no suppose to be so.
Another reason wey Dey make people loss Interest for the forum as a newbie and wrong orientation about the growth and merit system of the forum as a lot of them no really see forum as dem been tell them during introduction and that na one major thing wey Dey make people fall back from forum as a newbie and I think this should be some sort of attention for sheriff to Dey try pay more attention to upcoming struggling accounts so then no go Dey really stranded and maybe even losing hope as me I believe say merit na one striving force for the forum.

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Antotena
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 323

View Profile
August 15, 2024, 09:27:56 PM
 #86

This should even be the best time newbie should love the forum because I learnt that people before us didn't get the opportunity to enjoy the local board that we are enjoying today and that's the best. The best place you can literally learn and freely discuss about Bitcoin is in the local board, you can speak your mind and enjoy anything that comes your mind unlike where you will go to general board and get attack over minor something that doesn't worth the attention.

The forum is even less attractive like when Bitcoin was about experiencing the halving, even this forum was interesting then but ever since mixers left, some OG are t interesting in all these casino discussions unless it's Bitcoin general discussion, this is why many be some newbie aren't catching up quickly.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 454

IZIBE FIENSEMINI

View Profile WWW
August 15, 2024, 09:39:28 PM
Merited by Salahmu (3)
 #87

Basically, writing no be easy something and just as you already talk am, a lot of people no fit actually withstand criticism as any small talk them receive , then don take an very personally and at some level, then fit feel intimidated wey no suppose to be so.
Another reason wey Dey make people loss Interest for the forum as a newbie and wrong orientation about the growth and merit system of the forum as a lot of them no really see forum as dem been tell them during introduction and that na one major thing wey Dey make people fall back from forum as a newbie and I think this should be some sort of attention for sheriff to Dey try pay more attention to upcoming struggling accounts so then no go Dey really stranded and maybe even losing hope as me I believe say merit na one striving force for the forum.
Those nah for people wey dey easily vex for something, and those kind of pipo no go dey like do things with crowd because them get hot temper. So when those kind of pipo come forum and them receive any hash corrections them done take am personal sharp sharp, nai make some of them no dey get much interest for the forum. But for me I no see anything wey dey bad say person correct you then you harshly (em just need you to learn fast fast). Really the growth and merits system is not hard, the only thing that I consider as hard nah activities, why I talk say nah activities nai hard pass be say you fit create better quality post and more than 15 pipo give you 5 merits each, then you get like seven of those posts. I believe say by then your merits done reach close to 70 or 80, and if you continue to dey post like that for only one month you go get pass 100 merits, so the only thing wey go fit hold you nah activities because activities nah 3 months e dey take to reach 120 activities. So for me, if newbies dey think am say merits dey hard I go say nah lie, just that say one must be better creative for ham to receive merits and rank up easily.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Sonia_123
Member
**
Offline Offline

Activity: 114
Merit: 11

View Profile
August 16, 2024, 08:12:58 PM
 #88

The truth is that some of them where not properly oriented before coming into the forum, they never believe that they will have to do some posting and days will be gone before making money,they don't know you have to start building up before you can assertain to the level of full member before working,they have the impression that it's like MMM and others that immediately you join the group,you start making money.
Secondly they don't want to read but want to cut corners,which is not possible in Bitcoin,and when they don't succeed, they run away, forgetting they fact that it's the knowledge that you have , you can give out.
Thirdly, some persons naturally are not patience and tolerant to receive hash words in terms of trying to guide them through.
Newbies are suppose to be calm and take correction to their mistake,but at times ,some of them use to be the , first to disrespect their elder in the form and trying to lecture instead of reading and acquiring knowledge from their seniors, and you don't expect your seniors to watch you when you are not doing well , because our activities in the forum are being monitored, even if it is a local board ,it is the way we interact and respond to our activities will determine our ranking and other benefits been allocated to our local board,such as giving our board merit sources, respecting our leaders e.t.c., and so if they are not cautioned, the board will look unserious .
Newbies please don't be angry just accept the forum the way it is and be strong.
Different patterns
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 3

View Profile
August 16, 2024, 09:19:02 PM
 #89

My brothers and sisters for this kajad cabal I greet una and happy new year to all of us. I say make I table this matter for here and if say person don discuss this mata, my apologies as I no see any of such nature before I bring this one up.
 Wetin make me dey ask this question nah say after observation, I discover how some newbies wey register here, after them don drop some posts and e happen say one of the posts receive backlash, you go see say gradually, that user go start to dey scarce for here  and before you know e go twy before you see them.
 So I wan know from us, wetin we feel say be the reason wey dem dey lose interest like that? Abi nah say some no fit stand criticism or here too hard or wetin? Abeg make we discuss.

As you talk am i see am well nah better discussion you bring to board so, i just see this forum be say, anyone wey you introduce to this forum as a newbie need proper orientation and guidance, e no easy for here o because you go sit down for one side dey see your friends dey cash out thinking that is easy, e no easy at all, forum self needs proper attention and can also consume person time, to get one merit self just be like you dey look for gold for dark place, I just see am say anybody wey want introduce forum for person make the pesin give am attention so that that pesin wey wan join no go lose interest.
royalfestus
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2464
Merit: 519

View Profile
August 16, 2024, 09:27:44 PM
 #90

I dey feel say most newbies hear about the chance to make money through bounty, but dem vex as budget dey low, campaign dey long, and the bounty activities too much wahala. Plus, dem no gree take time to stay for forum, read, and contribute. Unfortunately, the merit system no too favor people since the last changes

▄███████████████████████▄
████████████░████████████
████████████░████████████
███████████▀▄████████████
█████████▀▀▄██▀▀█████████
█████████▄▄▀▀▀▄▄▀████████
██▄▄▄▄▀▀██▌▐█▌▐██▄▄▀▀▀▀██
████████▄▀▀▄▄▄░██████████
█████████▄▄██▀▄██████████
████████████▀▄███████████
████████████░████████████
███████████▌░▐███████████
▀███████████████████████▀
 
PredX
.
●  Politics
●  Crypto
●  Sports
.
●  Stocks
●  AI
●  Others
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
 
Play Now
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
Bigjoe33
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 5
Merit: 0

View Profile
August 17, 2024, 10:26:55 AM
 #91

True true, I like wetin the high ranked members dey talk, I just dey busy since dey read all ona reply for the matter since e concern me wella as a newbie wey I be.

Well, I just dey committed to learning, steady reading to gather all the knowledge. So am happy to be part of this forum becus Na anoda avenue & opportunity to learn abt Bitcoin and other things.

I no say to learn a process no dey dey easy, bt with ona talk & steady correction, e go make us(newbies) to dey more active and dey more committed to knowledge. Ona tank U Wella.
asarfiar
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 0

View Profile
August 17, 2024, 12:55:18 PM
 #92

My brothers and sisters for this kajad cabal I greet una and happy new year to all of us. I say make I table this matter for here and if say person don discuss this mata, my apologies as I no see any of such nature before I bring this one up.
 Wetin make me dey ask this question nah say after observation, I discover how some newbies wey register here, after them don drop some posts and e happen say one of the posts receive backlash, you go see say gradually, that user go start to dey scarce for here  and before you know e go twy before you see them.
 So I wan know from us, wetin we feel say be the reason wey dem dey lose interest like that? Abi nah say some no fit stand criticism or here too hard or wetin? Abeg make we discuss.
In fact, one thing is not worth saying here that to stick to this forum, one should develop the person through proper advice first and foremost. But we expect a certain result after starting any work that tire dem de money before earning. Later the burden of criticism has to be borne. I'm a newbie in this forum and sometimes I feel like a lonely wanderer, but still I see a potential confidence in myself when I see seniors in the forum who have reached a certain level through years of persistence. I think merit no day for dem for dem to withdraw campaign den dem, we need to gain a lot of knowledge about bitcoin and move forward with confidence in this forum by hard work.
Tmoonz
Full Member
***
Online Online

Activity: 280
Merit: 199

View Profile
August 17, 2024, 01:20:55 PM
 #93

True true, I like wetin the high ranked members dey talk, I just dey busy since dey read all ona reply for the matter since e concern me wella as a newbie wey I be.

Well, I just dey committed to learning, steady reading to gather all the knowledge. So am happy to be part of this forum becus Na anoda avenue & opportunity to learn abt Bitcoin and other things.

I no say to learn a process no dey dey easy, bt with ona talk & steady correction, e go make us(newbies) to dey more active and dey more committed to knowledge. Ona tank U Wella.

The journey of a thousands miles begins with a step, I always love to tell newbies that they shouldn't look down on their days of little beginning, learning never ends and if you are not informed you are deformed hence it is good for us to always be willing to learn in order to function more effectively in life generally not only in this Bitcointalk forum, one must strive never to give up, growing thicker skin by improving every day. However, making the higher members a role model can also help because it will help you to be working more harder as to be like them.

██████████████     D u e l b i t s  ORIGINALS    ►►►  PLAY KENO [NEW]     ███████████████
Dice  Mines  ◥ Plinko  Duel Poker  ◥ Dice Duels
███████████████     10,000x MULTIPLIER  |  NEARLY UP TO50% REWARDS     ██████████████
Yeesha
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 55
Merit: 1

View Profile
August 22, 2024, 10:46:35 AM
 #94

The thing be say dey no know much about this forum, before dey join the forum them dey think say e dey easy, i also know say e no dey easy, but all thanks to our high ranked members wey dey guide us for dis forum, dem dey make us understand the things wey we no understand, with dat e come bcom easier for us, when ever we make mistake dem dey correct us, bt the thing wey we (newbies) supposed do na him be say make we accept our mistake nd learn from it, and also correct the mistake, some people get strong head, dey no dey like make person dey correct them.

My people dey talk say "mistake na mistake wen don once bt never a mistake when repeat"  we no go reach where dem reach if we no follow their footsteps, so e go better for us make we follow the rules nd the guidelines of the forum, so dat e go bcom easy for us to stay longer in the forum.
AYOBA
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 157

View Profile
August 23, 2024, 08:41:11 PM
 #95

There a lot of reasons why of most newbies lose interest in this forum, some is lack of patience that is leading some newbie’s to lose interest where by some find the forum so difficult to understand and we know some people don’t want to stress their self in life and where by some is don’t have confidence to forward themselves into the discussion that cannot finish is up that’s a lot of newbie quickly withdrawn from this forum.

This life every success person most have to start with the decision to try, but not everyone understands the the word and that’s why we see when some people comes to something instead of them to make it consistent they will be look over the difficulties and anyone who want to become successful person most have to deal with patience.

Franctoshi
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 582

View Profile
August 24, 2024, 04:18:17 PM
 #96

Why we do have some newbie freaking out so early after they've registered, could be as a result of several reasons which includes; Thinking it is a place meant just to earn from the signature campaign, whereas this isn't the main reason we are here, And in as much as the forum has it in some ways using the signature campaign to reward its reputable and members contributing positively for the growth of the Bitcoin family, and for those who wish to take advantage of this opportunity, immediately that these set of newbies realizes that this forum isn't just a platform to start earning money they give up as they got nothing to offer to the community.

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
[/quote]
Code:
[center][table][tr][td][/td][td][size=20pt][nbsp]
[size=6pt][color=#65e]█▄[/td]
[td][font=arial black][size=24pt]R[/size][/font][/td]
[td][size=2pt]

[color=#fec]▀[color=#fda]▀[color=#fc9]▀[color=#eb7]▀[color=#eb5]▀[col
Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 327

View Profile WWW
August 24, 2024, 09:22:31 PM
 #97

Most times na di mindsets wey newbies carry enter di forum na im de determine how dem go operate or last for di forum, so if a newbie take small maturity enter di forum, dem go de apply wisdom to de follow as di system be. If dem first understand say first thing first na to gain knowledge, den na to get tolerance to accept every criticism, despite dem best efforts, because dem wan to learn from people wey dem no pay shishi. Secondly make di thoughts of campaign and earning for di forum be motivation for dem to focus on improving demsef with quality posts, no be say dem go want am rush rush. I enter di forum with zero knowledge about cryptocurrency, so I focused on learning , despite whether I receive positive or negative remarks for my posts, because I reason say if I vex comot e no go affect dis people campaign rewards.

Aldo some of our senior ogas dem suppose to de correct newbies with love, no be for only our local board but for di entire forum, so di newbies go de encouraged to continue to de try.

Las las, merit matter na im be di Koko, infact na im be di main ingredient to take give newbies di greatest morale to de active and to de try to make quality posts. E no easy to de put efforts and nothing to show, e de kill morale, no matter di maturity of mind. So if members go de reward newbies with merit, like di boss @Cryptopreneuerbrainboss, e go de very good. I hope say make we get more merit sources for our board, e go encourage newbies to de active and do quality posts.

Honestly eh e get the kind words wey some forum users go use criticize you eh no be person go tell you say make you run from the forum for few days make you cool off small Grin

I'm a newbie and here are the things I know would make a newbie lose interest (1)misinformation, na person introduce person come this forum and newbie don see as the other person dey do well financially through the forum and they think it's going to be like that immediately they join and they tend to loose interest if they are not seeing what they expected. Not being able to join any campaign.

(2)  criticism; this forum is not for the weak, no body is ready to babysit the other and I come understand say if newbies do anyhow dem go collect from the oldies. Making most newbies to hide in their shell.

(3) zero merits earned; it's very heartbreaking for newbies to come up with a good reply or answer in the forum and yet no one will be nice enough to merit it. I've seen newbies with over a hundred posts and yet no merits. Merit is really a motivation, it's an assurance that yes I'm actually doing something right.

Sometimes I still wonder where una they see this criticism because i never see anywhere wey they critisize person wey e go make the person leave weting him come here for. Because e no get anywhere wey person no go talk about another person so make everything be motivation for here instead of us to they look am as if person they try spoil our reputation for here. When i come here newly , i remember well one topic wey i create one topic wey no make sense and e go off point. Brainboss attack me for there and i understand say this thing wey i post no make sense at all. From there i been just leave the local board throughout go they discuss for other places. Untill i learn finish na when i come understand how to engage for discussion for here.

This one wey u they talk say the forum is not for the weak ah no understand that one. Whether weak or strong if you go against the forum rules you go collect. So e better make we just they careful and make we pay attention for any discussion we they jump into make we no go just enter discussion blindly.

.
Duelbits
█▀▀

█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
KENONEW
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█

▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
Fountainman
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 4
Merit: 0

View Profile
August 26, 2024, 08:24:48 AM
 #98

I no sure say na criticism dey discourage newbies for here, na the orientation to join the forum and make money bring a lot of people come here, after you don join and e be like say progress no dey fore few weeks, you go just tire na why newbie dey pop in and pop out.
To grow profile or earn merit for here no easy and e for good if people wey dey refer people to this forum to give people better OT about am
Iamcrypticguy
Jr. Member
*
Online Online

Activity: 420
Merit: 7

Navigating the Crypto world & Holding BGB Along..

View Profile
August 27, 2024, 04:52:23 PM
 #99

The thing be say dey no know much about this forum, before dey join the forum them dey think say e dey easy, i also know say e no dey easy, but all thanks to our high ranked members wey dey guide us for dis forum, dem dey make us understand the things wey we no understand, with dat e come bcom easier for us, when ever we make mistake dem dey correct us, bt the thing wey we (newbies) supposed do na him be say make we accept our mistake nd learn from it, and also correct the mistake, some people get strong head, dey no dey like make person dey correct them.

My people dey talk say "mistake na mistake wen don once bt never a mistake when repeat"  we no go reach where dem reach if we no follow their footsteps, so e go better for us make we follow the rules nd the guidelines of the forum, so dat e go bcom easy for us to stay longer in the forum.

Truth is. We need to encourage ourselves more. But e be like. Legendary and top users no too da reason newbies. Which is wrong. I da talk based on experience cos I don't fight some users here. Cos you don't have enough merit they da look you less less. Not good
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 686
Merit: 446

View Profile
August 28, 2024, 01:34:48 AM
 #100

I no sure say na criticism dey discourage newbies for here, na the orientation to join the forum and make money bring a lot of people come here, after you don join and e be like say progress no dey fore few weeks, you go just tire na why newbie dey pop in and pop out.
To grow profile or earn merit for here no easy and e for good if people wey dey refer people to this forum to give people better OT about am

To earn that merit na to work hard for the Forum oh, because you no go just join today con dey wait or expect the merit to fall on you like rain wey dey fall these days. Anything we do for this life e must show if we really put our mind inside and plenty effort, hard work and determination pays I no go lie you. If you carry for mind say as you enter the Forum nah to start to make moni I go tell you say that orientation you carry no go help develop your account reach anywhere, slow and steady nai dey win race and you must do something make people know you for this Forum make we no dey too expect manner to fall from anywhere make laziness no finish us oh, merit hard but make we always dey consistent.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Pages: « 1 2 3 4 [5] 6 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!