Bitcoin Forum
June 17, 2024, 07:34:26 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Two things I (we) noticed in the local board  (Read 310 times)
Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 256


Vave.com - Crypto Casino


View Profile WWW
February 01, 2024, 11:42:27 AM
 #21

Look at some of the nonsense we see here these  there are a lot more and the best way to deal with this guys now is to follow up this thread https://bitcointalk.org/index.php?topic=5472308.0 so that all this nonsense go commont. I really don't know what to say again oh. I know say e no dey easy to make comments in the forum but those guys wey dey come now e no wan learn. And di people wey dey bring dey e no dey guide dem. But even as dat dem for ask questions here so that day dem do learn and post. And we always tell dem to read and comment..

Already Mr igebotz don they give some of those accounts tags  make them for change their posting pattern if not that account go hardly see favour from anybody wey see wattin e write for the neutral trust. Newbie e be like the time of begging ona don pass, now na actions naim men go take dey community their feelings, because our boss tham don dey patient enough to let una learn, but e come be like say the more them dey advise na the more off topic wey we dey see for the local board, even today sef one account don chop neutral trust, so una better learn fast now than make person write say make nobody give you merit for your trust.

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████            ██████
 █████            █████
  █████          █████
   █████        █████
 ████████      ████████
  ████████    ████████
      █████  █████ 
    ████████████████
    ████████████████
        ████████   
         ██████     
          ████     
           ██         
AVE.COM | BRANDNEW CRYPTO
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀.. CASINO & BETTING PLATFORM
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
🏆🎁
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████   ████████████████   ██████
.
..PLAY NOW..
.
██████   ███████████████████   █████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
icebar
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 14
Merit: 4


View Profile
February 03, 2024, 04:41:46 PM
 #22

Local boards fit make sense if dem get clear guidelines and moderators dey active. If people fit share info well, e fit bring gbas gbos talks. But, e gats make sure say the environment dey okay for newbies to learn, and moderators fit check everybody well. E fit no make sense if guidelines no dey or e fit no dey good for new people to relate and learn from ogbonge folks. But no mean say your support and styles no dey align.
Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 180



View Profile
February 04, 2024, 01:59:51 AM
 #23

Hello, our Nigerian (Naija) local board!

Recently, I have been so concerned about this local board and the activities here. There are two important things that I (we) have noticed here on the local board and wish to make known to everyone in order to call our attention and hence reduce or probably put an end to such acts.

1. In the cost of posting or actively participating in the forum (local board), people (especially newbies and beginners) have recently increased the shit posts here, bringing in posts that belong to social media or issues that aren't related to the sole purpose of the forum or local board to discuss here.
What you have said is indeed the truth shitposting has increased again. You know one thing about human being, they  are the most difficult thing to handle on earth. They always claim to know what you know and can do better than you even when they know that what you are saying is right. They will still be doing it to see what the result will turn into.  But I thank God the room is gradually comming to it original shape after igebotz created that him thread.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!