Bitcoin Forum
April 28, 2024, 12:12:15 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Life is precious  (Read 338 times)
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 504


Top Crypto Casino


View Profile WWW
January 14, 2024, 10:39:05 PM
 #21

People must understand this in life that everybody get their time. The people wey you see wey dey build houses and buy cars so you know what they have gone through in life? Do you know their stories? The heavy challenge and temptation?  Ask yourself if you go fit bear wetin them see before now wey dem never get wealth. Make we no just conclude say na your own worst pass when you see people wey don make ahm for life. Everybody get their time , so just know say your own time dey come too.
That's how life itself was designed because everything and everyone must not be successful at the same time so when its not yet your time, you shouldn't be worried but what you should do is just to keep your head up and work really hard so that you can be successful because eventually one day the circle will rotate back to you and you will end up regretting if you have already did something crazy.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
1714263135
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714263135

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714263135
Reply with quote  #2

1714263135
Report to moderator
1714263135
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714263135

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714263135
Reply with quote  #2

1714263135
Report to moderator
There are several different types of Bitcoin clients. The most secure are full nodes like Bitcoin Core, which will follow the rules of the network no matter what miners do. Even if every miner decided to create 1000 bitcoins per block, full nodes would stick to the rules and reject those blocks.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714263135
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714263135

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714263135
Reply with quote  #2

1714263135
Report to moderator
1714263135
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714263135

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714263135
Reply with quote  #2

1714263135
Report to moderator
1714263135
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714263135

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714263135
Reply with quote  #2

1714263135
Report to moderator
Kliss
Member
**
Offline Offline

Activity: 126
Merit: 13


View Profile
January 15, 2024, 06:37:52 AM
Merited by fillippone (1)
 #22

Good morning and happy New year my people...We are still in the spirit of new year though hustle don start ✌️✌️
The matter wey I bring come goes like this...I dey see...dey hear how people dey take their own lives after the much hustle just because their hustle never pay.. but una go agree with me say life na precious thing... cause na who dey alive go fit eat the fruit of his/her labour (investment)
Most of us go don see the post about that lady for Lagos wey dey work for bank wey take her own life .. according to her say economy don too bad ...she no see any bright future but people in this same economy dey build houses.. buying cars... businesses are doing well.So even as the year don begin and as we Don start our investment make we no still rush to get profit now now so that we no go use pressure go kpai ourselves...life sweet🙌🙌 and na only one dey,,,make we think am


Omo, if hustle never pay no be wetin go make person take his/her life or dey depressed but to continue dey double Ur hustle and pray to God. Life too precious for any one to take his/her life despite de circumstances may be de country hardship dey but people still dey survive and ee get people wey Ur condition better pass and dem never think am to kill dere sef so that alone supposed to be inspiration . She wey dey work for bank and earn salary every month e get thousands of people way dey find her kind of work to dey survive  and dem go dey happy.
De country cost living dey high, hardship dey and no job. Make everyone jus try dey manage dere sef small small with de little U dey get, one day ee go better because most people wey get money all of dem too pass through and dem no take dere life but today now dem dey happy.
Briankimp1
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 95
Merit: 0


View Profile
January 15, 2024, 10:33:08 AM
 #23

My people I hail oh first and foremost may the souls of the faithful department rest in the bosom of the lord normally Nigerians don dey used to suffering and smiling according to our legend late fela that no mean say all Nigerians dey strong enough to sustain hard times like dem talk say one man food na another man poison Nigerians don dey give up on life since na just say some people too fear to taKe their own life while others dey fear their village tradition way go put their family for serious wahala if person commit suicide for family.

I go like make ona know say Wetin dey cause this thing most times na because we no dey appreciate if not why banker go take her own life Wetin do dustbin packer under rain or sun you go see am dey push truck way dirty full while banker dey work under ac front of table with chair you dey see softwork make we dey appreciate the little things we get starting from life itself to little things like joy,laughter,family
In 2020 post covid my guy befriend one nice girl small small she become everybody favorite female paddy the babe dey cook full pot of stew come dash us anytime she free from school as na university girl for lvl 300 a week pass I no see that girl I come ask my friend way that our friend na the boy come say she dey get issues with her boyfriend me I just mind my business e reach 2weeks I no see or hear from the girl talk less of her delicious stew I come tell that my guy say as him dey escort me go house make we branch just check up on the babe believe say we reach her house bang door like 10mins before I go peep for kitchen window see person way lie down helpless with plenty drugs for ground we break her door find palm oil force inside her mouth try God helping revive this madam before we come carry her go hospital today that girl is married man and she has a kid very beautiful baby girl
Everybody suppose learn something from this matter abeg we know ourselves we know people way no dey sabby talk even when dem dey suffer abeg make we try dey reach out to people no be everything be money matter sometimes na only your presence fit stop this thing make God help us.
Boy_chef
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 31
Merit: 0


View Profile
January 16, 2024, 10:19:46 AM
 #24

Nna eeh! This one na serious matter shaa, because Omo depression dey real, in as much life dey precious too. Life is never easy on normals, na u go find a way to make am so easy for yourself, e no get as e wan be, one of the basic or fundamental problems we are facing in as much as the today's economy is not smiling, most people are not contented with what they have and this has sent a lot to their early graves, Life is so so precious, if u visit the hospital it will really give u the real understanding of how precious life is . 🙏🙏🙏🤷🙏
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 302



View Profile
January 16, 2024, 05:44:22 PM
 #25

My brother na who life tired they kill himself na, I see the news too and said God god forbid because person wey dey  normal no fit do that kind thing and according to the news I no still believe say hard economy go make person kill herself, there is something behind the lady death no be hard economy kill her, no matter hiw E be bah, even if the person be mad person E no go just go kill herself directly, death no be small thing oh, make person reason am na, and the lady na for bank she dey work, no be say she be jobless, even jobless ladies dey survive today because if them no see money them will carry their self go do olosho or hookup, so for this lady here I still dey doubt say there is something wey really make her do that thing.

And also for that thing wey she do, I don't think say she get option, it maybe be there is something tormenting her life, waiting I want make we understand be say life na only one oh, if you Don kpai nothing remain oh, and before person decided to kill he or her self no be small thing, to be honest I me I no fit kill myself at my young and very healthy age, who i be to do that kind stupid thing, if not be say death no get age na people wey Don see their future come old like 80 year's above suppose to dey die na  Grin.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 501



View Profile WWW
January 16, 2024, 06:44:12 PM
 #26

I take am as a stupid thing for one to do, to take away the precious life wey God give them, all because of bad economy and hardship.

We know sae the country hard without been told but that one no mean sae, peso go begin to give up on themselves by killing themselves. Forgetting sae no permanent problem wey go last forever, and there will still be hope for tomorrow as far as sae peso d healthy and em get two hands and two legs to work out things for em self.

I just see in no reason wey the bank marketer go kill herself because of our country's economy. Wey be sae em get many people wey better pass for this our country, and they are still living and coping with the bad economy. Em own be sae, em d work. And many no get work.

If the bank work no d give am joy or em no help am to cope for the economy, make em resign and start hustling business. People d do, and they are living happily with their decision. By the way, there are ways for peso to make money for this our country. If the peso go fit remove shame from em eyes and em d agile to work.



Now, wey em don kill herself, no be her family wey go bear the pain and loss for training and nurturing her to come of age to take care of herself. Now wey be sae em go return the favor of thanking her parents for grooming her, na killing herself go come her mind because of country's economy. No be stupidity be that.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Miles2006
Full Member
***
Online Online

Activity: 224
Merit: 149


Cashback 15%


View Profile
January 16, 2024, 07:25:04 PM
 #27

I came across the news last week and I no even get time to read about the news well but I see say she drop note and na toilet she decide to commit suicide, seeing the details here I will go back and read about the news, this suicide of a thing dey common and stories like this dey but no be all dey enter social media, this lady own na economy but some na heart break, sometimes for situations like this wey person no know wetin happen and na wetin we see we take cause for someone to commit suicide bad motive na go don motivate such person like for example person wey get husband and pikin go commit suicide for what reason, this world sha and even with the news spreading some people go condemn the act and some go get another thing to talk, I no fit talk wetin dey really happen wey people dey commit suicide just because of depression, heartbreak etc, very bad and this act na very evil and satanic act. Hustling everyday no mean say na the end of the world but life na once and any little mistake go bring bad result.

Victorybit1
Member
**
Offline Offline

Activity: 153
Merit: 78


View Profile
January 17, 2024, 10:03:54 AM
 #28

That thing pain me, if person wey get work fit dey depressed with her little salary, how the ones without jobs go dey.
No matter what you are going through in life, please suicide is never the solution.
Talk to someone, maybe solution can come from their, don't buckle up your problem. If you don't share your problem with others, how will the help come?
God created this life for us to help each other that's why there's is what is called "Destiny Helper". I believe so much in this because God himself won't come down from heaven to save or give us what we want at any given time rather he will send someone in human form to help. So please, always speak up when you are going through difficult time.
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 259



View Profile
February 15, 2024, 07:02:18 PM
 #29

Good morning and happy New year my people...We are still in the spirit of new year though hustle don start ✌️✌️
The matter wey I bring come goes like this...I dey see...dey hear how people dey take their own lives after the much hustle just because their hustle never pay.. but una go agree with me say life na precious thing... cause na who dey alive go fit eat the fruit of his/her labour (investment)
Most of us go don see the post about that lady for Lagos wey dey work for bank wey take her own life .. according to her say economy don too bad ...she no see any bright future but people in this same economy dey build houses.. buying cars... businesses are doing well.So even as the year don begin and as we Don start our investment make we no still rush to get profit now now so that we no go use pressure go kpai ourselves...life sweet🙌🙌 and na only one dey,,,make we think am

I pray make we know see any pressure for this life wey go make us to take our life. Imagine people dey kill their selves just because economy dey very hard, this kind of news dey surprised me oo. Shey na only them dey face this hard economy? This hard economy touches everyone of us in this country, if we see say na our own worst pass, many people dey wey dey see shege pass us, Some people no dey ever appreciate God wey create them for once at all!! That lady wey kill herself so, she no even thank God say she dey work for bank, she finished school, she still get a job with her CV, how many graduated students dey this country wey dey waka up and down everyday just to get a job but them no  even get one, she get work for bank and kill herself just because of the hard economy.

I believe say our problems no go ever be the same, but if we take our life waiting we go gain? In this life make we know rush, everything is just step by step, we no fit start investment and be thinking, it will soft immediately, we should have patient with time we go get profit, as Op said it, life is really sweet my brothers.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Benedictare
Member
**
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 54


View Profile
February 17, 2024, 11:46:49 PM
 #30

People no suppose to dey do all these kind things again,the hard times no be only you ,her own better she get job what  about people wey no dey work wetin make dem do , e never sure for you no be the end of the road now God wey create you come this life no do mistake now so make we dey patience for him blessings, the other people wey your life better pass their own nnkor dem still dey hopping say e go better one day ,and make we dey pray na only God go fit do am .
Jerrycrypto2024
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 37
Merit: 1


View Profile
February 18, 2024, 09:59:03 AM
 #31

Op many hope is lost already on this economy shall the just begun but many haven't seen what make a new year in their life, the story if the lady that took her life is a pity shall but that is the nature of our economy many prefer to cut it short than continue to suffer. But my advice to any human is that nothing or any situation that will leads you take away your life all hope is not lost even in the mist of hardship many make it example Daniel, Joseph, Isaac etc Esther, scripture said they past through challenges but the see success at the end. Investment has began for those who know the value and have plans for the year, just like my people do say kola nut last long in the mouth of those that know it's value. If you fail to plan before investing in Bitcoin you will end up regret because you will not get any value because spirit if quick to make it will control you there by limiting of making it, because crypto and Bitcoin need patient and smartness, and can only advice people to avoid quick to make it because it will not work, only those that know Bitcoin is not quick to make succeed because they will always control emotions and apply patient bull run don't trigger them until they meet there desire.
Kuntus
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 0


View Profile
February 18, 2024, 04:02:54 PM
 #32

E just dy sad say that lady do that lin thing, but e no make sense at all. With wetin my eye don see for this life nothing fit make me kpai myself, because I know say e dy take God one day to turn person story around. So me I don decide say i go dy pray as I dy do my hustle. Where I dy today no be where i think say I for dy, even if say I never reach where I wan dy I know say soon coast go clear na just patience.
Davidson500
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 28
Merit: 0


View Profile
February 19, 2024, 08:12:00 AM
 #33

Some times I dey ask my self if person commit suicide say watin go make person do this kind thing I come realize say sometimes na condition of this our country, depression fit also make person commit suicide but e no make sense make we stop am because life is too precious you no know watin God keep for you for front I know say country hard but make we dey patient, them say na dog way dey patient na e dey eat the fatest born me i can't come and kill my self because nobody knows tomorrow.
Manlikefrank1
Member
**
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 10


View Profile
March 28, 2024, 09:35:15 AM
 #34

Good morning and happy New year my people...We are still in the spirit of new year though hustle don start ✌️✌️
The matter wey I bring come goes like this...I dey see...dey hear how people dey take their own lives after the much hustle just because their hustle never pay.. but una go agree with me say life na precious thing... cause na who dey alive go fit eat the fruit of his/her labour (investment)
Most of us go don see the post about that lady for Lagos wey dey work for bank wey take her own life .. according to her say economy don too bad ...she no see any bright future but people in this same economy dey build houses.. buying cars... businesses are doing well.So even as the year don begin and as we Don start our investment make we no still rush to get profit now now so that we no go use pressure go kpai ourselves...life sweet🙌🙌 and na only one dey,,,make we think am
Greetings everyone life is so precious we need to enjoy every moment we have and let no worries bother us.to achieve this we need to make sure we avoid problems and focus on our mind positive energy which will bring more good to us and all that.
Gormicsta
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 75


View Profile
March 28, 2024, 10:22:11 AM
 #35

What are you grateful for today? It may be something simple, like a nice cup of coffee or a lovely sunset, or something larger, like a fantastic talk with a friend or a new opportunity that has presented itself. The concept is that by reflecting on the pleasant things that happen every day, we may educate our minds to concentrate on the positive rather than the bad. I think it's a very effective technique!
I also believe it is critical to cultivate thankfulness toward ourselves, rather than merely people or external events. Self-compassion and self-love are really beneficial. Self-compassion is handling ourselves with the same love, patience, and understanding which we would offer a friend or someone you care about, particularly if we are having trouble or feeling down. As a result, practicing self-compassion may support our efforts to cultivate thankfulness.
Bonny070
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 0


View Profile
March 28, 2024, 09:31:31 PM
 #36

yes ooh my brother life is Soo precious, don't joke with your life. any one that died is gone for ever,no second chance in the grave, value your life no super store that life is for sell.
Gormicsta
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 75


View Profile
March 29, 2024, 06:59:55 AM
 #37

The frustrations the economy has for the vulnerable is just being managed by grace. It is not easy for responsible persons with responsibilities to tolerate and just smile over the harden situations.
Although life itself is a treasure while the rest of it are pleasures so, let's have hope that there is possibilities of better changes in a nearest because the bases of the economy would definitely not remain the same.
First we must be grateful for the life we have today's atleast with the insightments that there are people who are financially better than us and yet they died while we still lives.
If only we would live to appreciate the live we have today, there is a hope of glory in breaking through other substances of sustainabilities.

As you stated, life is a treasure, and the rest is just enjoyment. Even when we face difficulties, we may be thankful for the life we have and the chances we have been given. It really puts things into balance and helps us concentrate on what is actually important. Taking the time to reflect on the things we are grateful for, no matter how minor, may make a tremendous impact in our overall attitude and outlook. It's also crucial to take care of ourselves, which includes eating correctly, exercising regularly, and getting enough sleep. So when we're physically and psychologically healthy, it's simpler to be appreciative and appreciate the good in our life.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!