Bitcoin Forum
June 25, 2024, 01:46:53 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: My bothers no gree for ur self too  (Read 63 times)
OGsmall (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 79
Merit: 1

View Profile
January 21, 2024, 12:14:46 PM
 #1

My OP’s at the top I greet una ohhh and so happy Sunday to us all hope say we go church com cook Sunday rice join…. bah
Today we been Dey church service na him pastor say everybody for area Dey shout no gree for anybody!!!, he co tell us say no be ur friend be your problem say na your self bee ur promble
Him com change am to NO GREE FOR YOUR SELF tooo e say some of una Dey limit there progress by there self,Dey use there hand tak spoil thing for there’s self most Nigerians don use there hand spoil thing for there self na only God go help us for this country wey we Dey just say mak we use this one hold body chill with am
NO GREE FOR YOUR SELF!!!!!
Happy Sunday guys.
Gozie51
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 2520
Merit: 624

View Profile
January 21, 2024, 12:39:26 PM
 #2

Na the procrastination spirit we suppose work against this year and na im be make person no gree for himself because many times we go dey lazy to get on with something new wey go help us and na so we go dey shift the date to do that thing before we know e don dey late. Dem say na animal wey first reach stream dey drink better water and na so e be where human being too dey as dem still get that proverb for English as a stitch in time saves nine, also for equity dem say where two equities dey equal the first go prevail. All these na to say we no actually need to procrastinate or slumber because time no dey wait for any body, the year don begin run again. God will help our hussle.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
..FAST DEPOSITS .........
..AND WITHDRAWALS..
    ▄▄████████▄▄                        ▄██████▄
  ▄███████▀██████▄                    ▄██████████▄
 ██████ ▀▀ ▄ █████       ██          ▄████████████▄
████████  ▄▀▄ ▀██▀      ▄███       ▄███          ███▄
███████▄  ▀▀▀ ▄██      ▄█████▄    ████████    ███████
███████  ██▀  ▄██     ████████▄   ███▀ ▄▄▄    ▄▄▄▄▀██
█████▄▄  ▀▀▄   ██▄    ▀▀█████▀▀   █████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███
 ██████ █ ▄ ▄█████    ▀▄▄▀▀▀▄▄▀   ████████    ██████▀
  ▀███████████████     ▀█████      ▀██████▄▄▄▄████▀▀
    ▀▀█████████▀         ███         ▀▀████████▀▀
..WHEEL OF..
..FORTUNE...
.WELCOME OFFER .
......200% + 50FS.....
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████▀▀██████
████████████▀▀▀    ██████
███████▀▀▀   ▄▀   ███████
████▄     ▄█▀     ███████
███████▄ █▀      ████████
████████▌▐       ████████
█████████ ▄██▄  █████████
███████████████▄█████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀

.PLAY NOW.
[/ta
Su-asa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 253

Sibi Dabo,,,,,,, Teme Ini Na Sime

View Profile
January 21, 2024, 02:58:00 PM
 #3

My OP’s at the top I greet una ohhh and so happy Sunday to us all hope say we go church com cook Sunday rice join…. bah
Today we been Dey church service na him pastor say everybody for area Dey shout no gree for anybody!!!, he co tell us say no be ur friend be your problem say na your self bee ur promble
Him com change am to NO GREE FOR YOUR SELF tooo e say some of una Dey limit there progress by there self,Dey use there hand tak spoil thing for there’s self most Nigerians don use there hand spoil thing for there self na only God go help us for this country wey we Dey just say mak we use this one hold body chill with am
NO GREE FOR YOUR SELF!!!!!
Happy Sunday guys.
I no go fit doubt you but watin I won know be say nah the topic way your pastor share with una for church today nai you won also come share with us? Abeg let us know so that even us go know were we stand.
Moreover, plenty things they behind that talk say no gree for anybody, but for my own understanding be say make we no gree for those way won con put hand for our eyes because e no go they good for people to just come put their hands for inside person eyes untop your own right but other a normal position, make person no carry this em no gree no gree matter enter em work place ohh.
Many people way Sabi qural fit use this no gree no gree matter take enter their office and when their oga for the office talk 1 them go talk like ten.
Some people go reason this no gree for anybody the other way round, and even if them dey at fault them no go still gree, so nai make I talk am say this no gree matter get so many meaning behind am. As I dey so, I go gree OH but e go get were e go reach were by if I dey at fault I go gree.
Although, this one way your pastor done talk fit be true oo because some people go like use fear hold them self down, just like those wen never even buy any Bitcoin, them go won use fear say Bitcoin go crash. Fear fit still make person dey back back.

MorganaX
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 45
Merit: 6

View Profile
January 21, 2024, 03:34:49 PM
 #4

Thank you my brother you don talk watin dey my mind. Plenty people no too understand this No gree for anybody talk.for me the talk na to just whine your eye make person no con use your head oo
Churchillvv
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 221

Churchillvv 🖤🦅

View Profile WWW
January 21, 2024, 06:46:25 PM
 #5

From my perspective, I understand what your pastor might be talking about. The "No gree for yourself" he meant was that most people in your church or in the country harm their selves with some kind of self pity or should I call it procrastination. Instead of doing what is necessary at the moment they tend to procrastinate. Another interpretation to what he might was never allow yourself to be hindered this year.

Well, I have no business with that but my concern is if you have read any of the forum rules? Or the local board rules that guides it. Because it's seems posts that aren't too necessary are popping up too much recently and I advise you adhere to the rule number six of the local board quoted below.

  • 6. Avoid spamming or posting repetitive or off-topic messages.

----- Drop some Star ⭐ for Churchill if you love kid coiners 🤟 ------
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1092
Merit: 723

View Profile WWW
January 21, 2024, 07:08:42 PM
 #6

Na the procrastination spirit we suppose work against this year and na im be make person no gree for himself because many times we go dey lazy to get on with something new wey go help us and na so we go dey shift the date to do that thing before we know e don dey late. Dem say na animal wey first reach stream dey drink better water and na so e be where human being too dey as dem still get that proverb for English as a stitch in time saves nine, also for equity dem say where two equities dey equal the first go prevail. All these na to say we no actually need to procrastinate or slumber because time no dey wait for any body, the year don begin run again. God will help our hussle.
Senior man, I dey always enjoy your posts it from a mature and experienced mind, many times we dey limit ourselves because of procrastinations and this things the limit is, I dey tell some of my friends say, the reason why you no dey where you think say you surpose dey na because say you no do waiten you surpose do.

This is very important, because no success happens by accident and for sure we have limits for everything, but to achieve real success you need to go the extra mile, this is very important and factual at all time.

I dey hear that slogans for town, say no gree for any body, but the Koko be say na person where get time the see any body, so the pastor de right to say make them no gree for themselves first, because self is your first enemy.

               ▄██▄▄                          ▄████
             ▄█▀   ▀▀▄▄                    ▄█▀▀   ▀█▄
            █▀         ▀▄                ▄█▀        █▄
           █▀   ▄█▄▄            ▄▄▄▄▄▄███▀      ▀▄   █▄
          ▄█   ▄█▀███▄▄                          █   ▀█
          █    ▀   ▀████▄   ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄        █   █▄
          █         ▀████████████████████████▄▄▄      ██
         ██        ▄██████████████████████████████▄    ▀█▄
        ▄█▀     ▄████████████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████████████▄▄   ▀█▄
      ▄█▀     █████████████              ▀▀████████████▄   █▄
    ▄█▀        ▄██████████████▀▀█▄    ▄▄     █  ▀██ ▀███▄   ██
   ███▄▄     ▄███████████▀▀           ▀██▄        ▀  ▀▀     █▀
     █▀     ███████████▀                               ▄▀   ██
    █▀    ▄██████████▀                       ▄▄▄       ▀   ▄█
   █▀    ▄██████████▀           ▄▄      ▀▀████████▄         ▀██▄
  █▀    ▄███████████          ▄██▀   ▀▀█▄   ▀███████▄▄▄██▄▄   ▀██▄
 █▀     ▀▀▀▀▀▀██████         ████      ▀██▄  ▀████████   ▀▀▀    ▀█▄
▄█              ▀▀█           ████  ▄▄█▄▄███▄  ▀██████           ▀█▄
██▄▄▄▄▄                       █████  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀   ▀████▄           ██
       ▀▀▀▀▀▄▄▄                █████▄▄▄            ▀▀▀▀▀▀        ▄██
               ▀▀▀▄▄           ▀█████████████████▄▄          ▄▀▀▀
                    ▀▀▄▄         ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀    ▀
                        ▀
.
.BETFURY..
|
         ▄▄▄▄▄████▀▄▄▄
      ▄███▀▀▀█▀▀  ▄████▄
    ▄██     ▀       ▀▀███▄
  ▄██   ▄██▄    ▄█▄   ▀████▄
 ██▀    ████▀▀▀▀▀▀█     ▀███
██▀   ▄███   ███▄▄▄█▄    ▀███
██    ███  ▄█▀▀█▀▀███     ███
██    ███▄▄██ █▄█▄ ███    ██▀
██        ▀▀█▄▄▄▄▄▄█▀     ██
██▄   ▄  ▄▄▄ ▄▄▄  ▄▄     ▄█▀
 ██▄█▀  █▄▄█ █▄  █ ▄▄   ▄██
  ███   █▄▄█ █   █▄▄█  ▄█▀
   ████▄             ▄██▀
    ▀█▀█▄▄█▄▄▄▄▄▄▄███▀
       ▀▀▀████▀▀▀▀
WIN REAL CRYPTO IN THE REAL DROP
JOIN $20,000,000 CRYPTODROP
|Join Fury Game
Get Free Crypto
BFG, USDT, BTC, ETH
|▄████████████████████████▄
██████████████████████████
████▀▀▀▀▀██████████▀▀▀████
████▄ ▀█▄ ▀██████▀  ▄█████
██████▄ ▀█▄ ▀██▀  ▄███████
████████▄ ▀█▄   ▄█████████
██████████▄ ██ ▀██████████
█████████▀   ▀█▄ ▀████████
███████▀  ▄██▄ ▀█▄ ▀██████
█████▀  ▄██████▄ ▀█▄ ▀████
████▄▄▄██████████▄▄▄▄▄████
 ████████████████████████
▄█████████████████████▄
███████████████████████
████████████████▀▀█████
███████████▀▀▀    █████
██████▀▀▀   ▄▀   ██████
███▄     ▄█▀     ██████
██████▄ █▀      ███████
███████▌▐       ███████
████████ ▄██▄  ████████
██████████████▄████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
...PLAY...
[/tr
7juju
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 162
Merit: 106

View Profile
January 22, 2024, 03:01:13 AM
 #7

My OP’s at the top I greet una ohhh and so happy Sunday to us all hope say we go church com cook Sunday rice join…. bah
Today we been Dey church service na him pastor say everybody for area Dey shout no gree for anybody!!!, he co tell us say no be ur friend be your problem say na your self bee ur promble
Him com change am to NO GREE FOR YOUR SELF tooo e say some of una Dey limit there progress by there self,Dey use there hand tak spoil thing for there’s self most Nigerians don use there hand spoil thing for there self na only God go help us for this country wey we Dey just say mak we use this one hold body chill with am
NO GREE FOR YOUR SELF!!!!!
Happy Sunday guys.
I no go fit doubt you but watin I won know be say nah the topic way your pastor share with una for church today nai you won also come share with us? Abeg let us know so that even us go know were we stand.
Moreover, plenty things they behind that talk say no gree for anybody, but for my own understanding be say make we no gree for those way won con put hand for our eyes because e no go they good for people to just come put their hands for inside person eyes untop your own right but other a normal position, make person no carry this em no gree no gree matter enter em work place ohh.
Many people way Sabi qural fit use this no gree no gree matter take enter their office and when their oga for the office talk 1 them go talk like ten.
Some people go reason this no gree for anybody the other way round, and even if them dey at fault them no go still gree, so nai make I talk am say this no gree matter get so many meaning behind am. As I dey so, I go gree OH but e go get were e go reach were by if I dey at fault I go gree.
Although, this one way your pastor done talk fit be true oo because some people go like use fear hold them self down, just like those wen never even buy any Bitcoin, them go won use fear say Bitcoin go crash. Fear fit still make person dey back back.
I dey pity anyone wey go enter work place come dey go do no gree with him/her own oga for office. The person go later gree when sack letter don reach yim table. Me I prefer this no gree for yourself than no gree for anybody. The goal is to improve ourselves and better our life through personal development wey go bring better opportunity for out side. We no dey compete with anyone rather we just have to make efforts to make sure say our status this year go better pass last year. If you be person wey dey chop all your money, start saving part of your money and start making strategic investments. It is better to take a step than staying one place.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!