teamsherry
Member
Offline
Activity: 224
Merit: 68
Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
|
February 20, 2024, 08:06:01 PM |
|
I get you bro some Nigerians dey use their hand spoil their name outside, but he has freedom to say what he wants on the forum, I won't blame him he was probably trying to get some attention, but how did you know he is a member of the niger board or did you just assume?
Nevertheless na fuckup, it would as if Nigerians on the forum have such lifestyle too and some may start been racist towards us.
|
|
|
|
Stable090
|
|
February 20, 2024, 08:42:24 PM |
|
Newbies abeg, make ona no come this forum dy spoil our reputation abeg, I been don talk this thing before, this go be the last time I go talk this thing, after this na reporting I go start to dy do, no be naija bad pass oo, most of us never even comot for this country before but na to busy dy talk how we bad reach give the whole world as if we don test other countries see.
As I see the post, my body just weak, I don’t even know what to say, I checked the person wey post am posting history, and I see say na from Nigeria self, how you go post that kin rubbish for general thread just because of merit, because Wetin I know say d person dey look for no pass merit, you dey spoil your country reputation for other people eye just because you want make dem give u merit, and after posting the rubbish, him no still receive any merit. No matter how bad our country is, at least him no suppose go dey open our yansh for all those oyinbo make dem see, if him talk things like dis for local board, e no go too pain me, na just other section wey him carry am go vex me pass. Seriously I don’t think anything can be done about it even if you report the person, dey fit just move d post commot for d section wey him post am go another section. Abeg make we just dey think first before we dey post, all those posts no really make sense, and if anybody carry person come dis forum, make dem dey try monitor people wey dem carry come. Person wey make that post lack orientation about the forum, him dey reason say na posts like that go give am merit.
|
|
|
|
░░░▄███████████████████████ ░▄████████████████████████████ ██████████████████████████████ ██████████████████████████████ ██████████████████████████████ ██████████████████████████████ ██████████████████████████████ ████████████████████████████▀ ██████████████████████████▀ ██████████████████████ ██████████████████████ ██████████████████████ ░░███████████████████▀ | | | | █████████████████████████ █████████████████████████ █████░▄▄█████████████████ █████░███████████████████ █████░███████░███████████ ████████████░████████████ ███████████░█████████████ ██████████░██████████████ ██████████░██████████████ ██████████░██████████████ ████████░████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ | │ | 100% WELCOME BONUS | | | UP TO 15% CASHBACK | | | NO KYC PROVABLY FAIR | │ | █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████░██░░██░██░░██░█████ ████░████████████████████ █████████░░███░░█████████ █████░░██████████████████ ███████░░████████████████ █████████░███████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | Play Now | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
odunybiz
|
|
February 20, 2024, 11:55:24 PM |
|
This one shock me, abeg my fellow Newbies make una look any topic well before u post abeg
This post isn't right for our reputation in this forum. Although this shouldn't have caused any issue if it was posted in our local board with the tittle being reframed. Let's always try not to make any post that will continue to affect our reputation as country.
|
|
|
|
Promocodeudo
|
|
February 22, 2024, 04:19:31 PM |
|
I get you bro some Nigerians dey use their hand spoil their name outside, but he has freedom to say what he wants on the forum, I won't blame him he was probably trying to get some attention, but how did you know he is a member of the niger board or did you just assume?
Nevertheless na fuckup, it would as if Nigerians on the forum have such lifestyle too and some may start been racist towards us.
Just imagine a citizens of a country tarnishing the image of his country that's too bad, does it mean that we are this bad, why will a Nigeria mess his country of up like this, making things look like we are devil itself, this is a bad way of presenting your origin to the public, many countries are even worst nit that am supporting anything but let's always try to present ourselves very well to the public so that it won't look like we are the worst country on the planet earth, anyways I already know why that thread was created, it was created to get favour but it is very unfortunate that they people that the op was expecting the favour from already knows that antics, let's just be mindful of what we say here because it may come knocking one day.
|
|
|
|
EluguHcman
|
|
February 22, 2024, 08:28:55 PM |
|
Let people have freedom of speech on this forum. Because what you think is against what another person thinks, that does not mean you should be annoyed. Correct him with proves and let the person learn.
One lesson in life, you can not always be right.
Freedom of speech shouldn't be a medium for someone to speak outside common sense and rational thinking. We have a local board, what sense does it make for him to go to the wider community to advertise our weakness and convince people of our scamming prospects?. Freedom of speech is good, but making others look stupid after you must have expressed yourself is irrational. We are here fighting for recognition in the forum and to have a moderator and merrit sources and someone from within us is out there convincing the world that we are all scammers, how they wan take us serious?.
@DubemIfedigbo001 don't be so insighted like our government authorities who has hijacked the power, right and responsibilities of the social medias and the platforms of our publicity. Don't sound like there is something of the nation you embraces and doesn't want the globe to know about. The country has been a place like if you talk it is a waste of time and if you don't talk it still makes no difference so, let anyone who wants to say whatever they wants say what they want to say. Let their emotions be satisfied and be justified. Lets exercise the freedom of speech as even the law permited it Besides... Let what have to be aired be spilt out for the country isn't even being encouraging to be defended or boosting about by the poor citizens unless to those being favoured by the country.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Abdulzuruku01
Member
Offline
Activity: 121
Merit: 39
|
|
February 23, 2024, 10:07:58 PM |
|
Newbies abeg, make ona no come this forum dy spoil our reputation abeg, I been don talk this thing before, this go be the last time I go talk this thing, after this na reporting I go start to dy do, no be naija bad pass oo, most of us never even comot for this country before but na to busy dy talk how we bad reach give the whole world as if we don test other countries see. See the thread wey one of us go dy post for English board because of him selfish interest https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485289.new#newI see many people dey talk sey e get freedom of speech to talk wetin e like, but I dey sure sey people wey dey support am no go through the OP post very well, because if dey do, dem go know sey the post doesn't make any sense. If you are not rich you cannot start a new business, if you don’t have the best connection you cannot get a good job in a big company. If you are not rich you cannot go the a good average school, if you are not rich you cannot study the course of you choice.. you most go for the best affordable course, if you are not rich you cannot dress properly, if you are not rich you cannot eat properly even chicken is no longer a regular man food cause it is expensive, if you are not rich you cannot think of owning a car or even renting one plus public bus is a topic for another day.
Government don ever stop us from open businesses before unless the business is not legit. The true be sey the poster really made a mistake and e good dey should make am know, e for even choose to talk about how bad our economy is now because na everybody dey feel am e go even better pass this wan..
|
|
|
|
cocadalcan
Member
Offline
Activity: 92
Merit: 34
|
|
February 24, 2024, 03:47:15 PM Merited by fillippone (1) |
|
I don sabi say you dey vex. E dey very important to make we dey keep di atmosphere positive and show respect for forums. If person dey behave anyhow, e dey okay to report dem to di moderator. To dey build community wey dey support each other dey good for everybody. Na so we suppose give newbies small time make dem fit revise so dem fit adjust to di forum culture.
|
|
|
|
Dailyscript
|
|
February 25, 2024, 04:29:51 AM |
|
I have to go back, and I took my time to read all the nonsense this person had to spill out of his blatant mouth. I dont blame him. I blame the member who introduced him to the forum without proper orientation. If anyone is in contact with that individual, i think it is advisable for him to lock the thread. I see it is open, and a lot of people are saying jargon over there. The thread should be locked as soon as possible.
|
|
|
|
Makus
|
|
March 02, 2024, 10:54:51 PM |
|
In as much as we are all experiencing the same hardship and problem with the government and cryptocurrency news we still have to behave orderly by avoiding spamming. Now both Sr men and newbies just dey make the local board be like say na new forum, I know how painful this present situation be for people but I got still like clear una say e nor good for the health of our board. Make we nor loose our standard at least we fit discuss for one thread about government and cryptocurrency matter instead of make everybody dey create em own thread. Currently out posting structure is not on all, e no good make we repent and keep the board free from spam posts . If you mistakenly make post and person don already talk about that same matter, you fit lock your thread and let the other thread keeps going.
|
|
|
|
Y3shot
|
|
March 02, 2024, 11:08:41 PM |
|
Some of wetin our people they talk about our country for this forum e no make sense. No be everything wey dey go on for this country na we suppose to bring come forum. Even if this dude won bring something like this come outside for forum na local board him for bring ahm come then we discuss ahm will our local language wey be say nobody go understand ahm, e go be only we wey go fit understand ahm.
|
|
|
|
Moreno233
|
|
March 03, 2024, 04:25:32 AM |
|
Newbies abeg, make ona no come this forum dy spoil our reputation abeg, I been don talk this thing before, this go be the last time I go talk this thing, after this na reporting I go start to dy do, no be naija bad pass oo, most of us never even comot for this country before but na to busy dy talk how we bad reach give the whole world as if we don test other countries see. See the thread wey one of us go dy post for English board because of him selfish interest https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485289.new#newThis na serious matter my brother, the way some newbie wan take dey act faster than them shadow dey surprise me. Some never even learn the forum rule them don dey rush go bigger boards to show skill as e dey hot without knowing say the forum get record, everything wey you post dey somewhere dey wait for you. I know say some people wey be newbie dey try but the ones wey dey do pass themselves dey spoil everybody name and e no good. We don see plenty bad belle against 9ja people, that one suppose to dey teach us to get sense. If not our big oga them wey dey help dey cool the fire sometimes, plenty people for don collect wetin no good.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Uhwuchukwu53
Member
Offline
Activity: 364
Merit: 44
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
|
|
March 03, 2024, 05:28:56 AM |
|
This the problem we have in this country carrying probagada such as them say, I hear without proper consultation or seeking other information has help to damage our country.
Though we have free down of speech but let try and make our verification not them say in public domain beside creating post is not mandatory you can still comment on people post a get rewards, despite the state of the nation i am not happy with economy and the way our leaders are leading but saying things I am not sure to condemned this nation is very bad because it affects you directly and indirectly, many of our citizens has been put into serious check by other nations due to what we tag our self to be even when we are not.
My advice is that who ever that want to carry out information like this should try a light and verify what is passing out Incase of necessity to avoid hard I know .
|
|
|
|
|