Bitcoin Forum
May 06, 2024, 12:39:37 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Asides Government na we be our own problem for this country.  (Read 126 times)
Youngkhngdiddy (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201

View Profile
February 23, 2024, 04:15:00 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #1

 Good day my country people, eh get wetin I experience for market today wey pain me so I decide to raise the matter for here, I dey aware say due to the current inflation and economic crisis we dey get, the price of dollar done dey very high against our currency and eh dey affect plenty things. Eh dey understanding to affect major goods like electronics and other imported goods, due to the exchange rates and hike of custom charges, but wetin dey pain me na be say, why all those our local goods like Pepper, waterleaf, etc go dey hike price too?
 Wetin really pain me be say I go market to buy items for soup today, so I come across one lady wey dey sell palm oil , the normal price I know a week ago for a bottle na 750 as i ask the woman the price, she say na 900 currently, Instead of to argue I say make I check another shop for market to know if she dey sincere about the price but the new woman tell me 1k, I still no argue I go back to go buy from the other woman since her own dey cheaper, lo and behold the former price she say na 900 done turn 1050 Naira, omo out of shock I ask her why the price just increase in space of few mins, she tell me say as dollar dey increase na so price dey increase. Omo wetin come pain me pass na as I go to buy vegetable, the price dey tell me for one tiny vegetable, I no fit laugh.
 Eh sound funny but the thing pain me die, and I dey wonder when all this local traders done begin dey use dollar rate dey sell their goods, eh no make sense at all. Eh just be like for person to cut plantain for em backyard then carry go market dey sell with dollar rate. Many local marketers done dey also join major traders to take advantage of the current situation, eh no make sense at all. This economic crisis no be only them eh dey affect eh reach everybody so make them stop to dey use price kill people, the bad thing about the matter na be say no matter how you complain or argue with them, you go still dey forced to buy no matter the cost, just to avoid hunger. You go come dey wonder when they begin import water leaf and palm oil wey dem dey produce locally.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300

View Profile WWW
February 23, 2024, 05:51:45 PM
 #2

Hahahaha, is like na today you just dey enter this we country. How you go dey this country still dey surprise? Anyway the thin choke as e done be say even ocra wey person dey plant for em back yard sef done add em own price. But I no dey too blame many of them because some dey from very far place dey go sell their goods for market, imagine place when you dey pay transport of k2000 with your goods from your house to the market before and now nah k5000 and some of them no dey get better gain for those pety pety  trade wey them dey do, some atimes we no suppose to blame them.
Although many of them dey use this opportunity take dey increase price of their good when them no dey even buy from anybody, just like the ocra, person dey plant am for em back yard and em dey sell am in a high price, abi back yard sef them dey import am?
But the palm oil own be say them dey use fuel dey manufacture am and a liter of fuel is 700 to 800 naira in some areas. Look down to some of the remote villages, price of a liter fuel is 1k and above already because how can fueling stations sell fuel at 700 to 800 and the black markers in a remote village will sell a liter of fuel same 800, it's not possible because many of them we want their own gain and their own transport fares too, which means they will sell a liter of fuel 1k and above. Many oil manufacturers based in the village and we know in the villages things are cost especially villages were you have to cross water (Rivers).

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Kelward
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 238

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
February 23, 2024, 07:11:15 PM
 #3

Abeg make you no blame person wey plant pepper for im backyard and im come de increase di price wen im wan sale am, evendo say no be imported goods wey concern dollar and naira matter, di fact be say if di pepper seller sale at normal price and im come de add money to buy wetin im need for market, na lose for am. So normal normal as di prices of other goods de increase for market, everybody go de increase dem own too, because clearly di currency value do depreciate, and as e continue to de depreciate, na so prices of everything go de go high, weda na imported or locally made or grown. Na our government suppose wake up and do di needful to gradually de stabilize our economy.

Egii Nna
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 159

View Profile
February 24, 2024, 03:28:48 PM
 #4

Good day my country people, eh get wetin I experience for market today wey pain me so I decide to raise the matter for here, I dey aware say due to the current inflation and economic crisis we dey get, the price of dollar done dey very high against our currency and eh dey affect plenty things. Eh dey understanding to affect major goods like electronics and other imported goods, due to the exchange rates and hike of custom charges, but wetin dey pain me na be say, why all those our local goods like Pepper, waterleaf, etc go dey hike price too?
 Wetin really pain me be say I go market to buy items for soup today, so I come across one lady wey dey sell palm oil , the normal price I know a week ago for a bottle na 750 as i ask the woman the price, she say na 900 currently, Instead of to argue I say make I check another shop for market to know if she dey sincere about the price but the new woman tell me 1k, I still no argue I go back to go buy from the other woman since her own dey cheaper, lo and behold the former price she say na 900 done turn 1050 Naira, omo out of shock I ask her why the price just increase in space of few mins, she tell me say as dollar dey increase na so price dey increase. Omo wetin come pain me pass na as I go to buy vegetable, the price dey tell me for one tiny vegetable, I no fit laugh.
 Eh sound funny but the thing pain me die, and I dey wonder when all this local traders done begin dey use dollar rate dey sell their goods, eh no make sense at all. Eh just be like for person to cut plantain for em backyard then carry go market dey sell with dollar rate. Many local marketers done dey also join major traders to take advantage of the current situation, eh no make sense at all. This economic crisis no be only them eh dey affect eh reach everybody so make them stop to dey use price kill people, the bad thing about the matter na be say no matter how you complain or argue with them, you go still dey forced to buy no matter the cost, just to avoid hunger. You go come dey wonder when they begin import water leaf and palm oil wey dem dey produce locally.

Nigeria is a funny place. The story is about something that has been happening all over Nigeria. Some people take this instance of a dollar increase to increase their goal because they see that if others who are importing their goal from outside countries are increasing their price because of the dollar rate, then they will also do the same, seeing as it is also applicable to them, which does not work that way.

You know that your items are Nigerian-made and manufactured. They aren’t supposed to increase the amount of their goal when the dollar increase is very bad. That is why sometimes we are the ones making life hard for us and still continue to blame the government, thinking the main issues are from the government when we are the ones creating the problem for ourselves. 

The main thing that I expected to increase in price due to the dollar rate are even the things that are not that expensive because their prices are not going that high compared to food stuff, and if this continues to happen, the poor people in the country are the ones to suffer the most because they will start suffering from starvation, which can trigger ulcers or even death. So if the traders continue to do this, the rich will only complain, but they will still purchase it, while the poor will continue suffering. The traders are the ones that are supposed to lower the price of the goals they are selling. 

Barikui1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 123

View Profile
February 24, 2024, 04:03:18 PM
 #5

My brother I somehow agree to some of the things wey you talk and somehow disagree to some of the tins wey you talk, because in this country why we dy, some people just wicked for nothing, and na them cry pass when things go against them.

But wetin I wan talk be say, make we no blame most of this traders because true true things cost, if you be business person, and you still dy in business this time, then just know say na man you be for business, because so many people don go out of business due to say them no fit meet up to restock their shop.

Lastly, you know say this naija economy dy built around our crude products like fuel, diesel, gas and kerosene, so anything wey affects the price of this product I mentioned dy reflect on the price of goods and service for we country,  so this inflation wey we dy experience so, no be just dollar increase, na mostly because of removal of subsidy for our crude products nai dy cause am, so transportation alone to use transport our farm product alone, nai dy make things cost, expeccially for our farm product.

Tbillion
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 33
Merit: 0

View Profile
February 24, 2024, 04:11:06 PM
 #6

Kw lie talk oo. We be our own problem oo. Our own na to dy blame government every time but we sef dy cause our own. Until we develop our mindset and the way we dy do things he kw go easy oo
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 164

Bitcoin👌 or nothing

View Profile
February 24, 2024, 05:53:43 PM
 #7

The matter trie me self but them go tell you the price of petrol in which they use in transporting this agricultural products na make this things add price and fertilisers which is used for planting is a substance that is imported to Nigeria and because of dollar price farmers buys it costly that is why farm products are expensive.  Nigerians we always give excuse why things are expensive in the market,  some people are using the inflation as advantage to make money.

SlowPP
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 45
Merit: 1

View Profile
February 24, 2024, 06:43:04 PM
 #8

My brother I somehow agree to some of the things wey you talk and somehow disagree to some of the tins wey you talk, because in this country why we dy, some people just wicked for nothing, and na them cry pass when things go against them.

But wetin I wan talk be say, make we no blame most of this traders because true true things cost, if you be business person, and you still dy in business this time, then just know say na man you be for business, because so many people don go out of business due to say them no fit meet up to restock their shop.

Lastly, you know say this naija economy dy built around our crude products like fuel, diesel, gas and kerosene, so anything wey affects the price of this product I mentioned dy reflect on the price of goods and service for we country,  so this inflation wey we dy experience so, no be just dollar increase, na mostly because of removal of subsidy for our crude products nai dy cause am, so transportation alone to use transport our farm product alone, nai dy make things cost, expeccially for our farm product.

Na everybody this hard economic touch buh wetin dey pain me pass even person wey buy goods keep for how many years go wan add Price for him or her goods all of the name say him hear say things don cost ,dollar don rise all dis suffering start wen b dem wan removal of subsidy
Nowhere for dis country wey tinz no hard for anybody especially poor people.

to even get data to come this forum nowadays na wahala 1GB now na  #400 poor man no fit enter market in peace I pity family men's and I pray God to continue to be providing for them ,na we stil just dey wicked our self for this country market dey lyk evil forest u no fit enter with 1mind person wey get BP I no sure say he fit enter market o we pray for better Nigeria Amen
Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 25

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest

View Profile
February 24, 2024, 08:08:04 PM
 #9

This your topic is extremely laughable because I see that you just returned from abroad, welcome to naija you see this matter is just like what my people do say if one finger touch oil it affects others finger, I would not blame local farmers it producer example water leave production some need fertilizer,apart from that some is the issue of transportation. Beside if your selling cheap in your product and what you sold can't afford you others items that is your need it will not work. Most time I don't like discussing this kind topic because our opinion no they count everything in this country operate as union, plus all levels of tax which may are unknown by government to street guys no policy to regulate market.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 202

View Profile
February 24, 2024, 08:37:16 PM
 #10

I think why the price of this local goods are increasing is because of transportation to go buy the goods, not all of these goods where planted and harvested at your backyard so considering the distance to take bring the goods down there they will need add their transportation but most of this traders they over do the thing and e dey very bad.

Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 623

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
February 24, 2024, 11:36:44 PM
 #11

I think why the price of this local goods are increasing is because of transportation to go buy the goods, not all of these goods where planted and harvested at your backyard so considering the distance to take bring the goods down there they will need add their transportation but most of this traders they over do the thing and e dey very bad.

My brother no be only transportation carry price of goes and services go up oo.

So if somebody plant pepper for backyard for this kind inflation, dem go gree sell am cheap, no na. You know no say na from person business dem go still take pay for all the things wey demselve need? Like the electrical appliances and other things wey dey market. So if pepper saler go sell cheap, how dem want still take get the money wey dem go take pay school fees. In fact for naija now, every marketer dey sell wetin dem like.

For me I believe say na government everything dey their hand. If dem stop to dey steal public money but use am to invest and build infrastructure then things go natural go down. And if them also rejuvenate the price control board then people no go fit just dey sell wetin dem like. However, naija government need to dey manufacture things for certain things to fall in place. You can't regulate prices of commodities but fuel still dey high, of course that one go still disturb transportation wey go still pass backyard affect goods and services. So government need to get to work.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Churchillvv
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 167

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile WWW
February 25, 2024, 12:27:26 AM
 #12

weytin me I dey call Nigerians we dey do business na opportunist, make nothing make mistake say e add price wether e concern them or not the next thing wey you go hear na price don add ooh. Although we no need vex for the situation because Normally even if me and you dey do business we go still do the same thing na so life just be.

Na true say na we be our problem, yes anyhow e be the government no know how e dey be for the local market na we supposed dey help ourselves but because the greed wey dey inbuilt in us no go allow us help ourselves.

Dailyscript
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 110

View Profile
February 25, 2024, 02:15:23 AM
 #13

I think why the price of this local goods are increasing is because of transportation to go buy the goods, not all of these goods where planted and harvested at your backyard so considering the distance to take bring the goods down there they will need add their transportation but most of this traders they over do the thing and e dey very bad.
Not just that, buddy. Because of the increase in the price of foreign goods. Some local traders and manufacturing companies believe that they can add value to their own products. I don't see it as a bad idea to increase the price of our local produce, but the question is: can you export these products or services outside the country? Will they value it just the way you want us to? Let it not be like they want to extort their fellow citizens.

Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 202

View Profile
February 25, 2024, 06:50:27 AM
 #14

I think why the price of this local goods are increasing is because of transportation to go buy the goods, not all of these goods where planted and harvested at your backyard so considering the distance to take bring the goods down there they will need add their transportation but most of this traders they over do the thing and e dey very bad.

My brother no be only transportation carry price of goes and services go up oo.

So if somebody plant pepper for backyard for this kind inflation, dem go gree sell am cheap, no na. You know no say na from person business dem go still take pay for all the things wey demselve need? Like the electrical appliances and other things wey dey market. So if pepper saler go sell cheap, how dem want still take get the money wey dem go take pay school fees. In fact for naija now, every marketer dey sell wetin dem like.
You dey make point my brother cos na wetin u take as ur business na in u go from there feed so for them to add value to the price of the commodities no go bad even since if they sell on a normal price their profit no go meet up current life expenses.

For me I believe say na government everything dey their hand. If dem stop to dey steal public money but use am to invest and build infrastructure then things go natural go down. And if them also rejuvenate the price control board then people no go fit just dey sell wetin dem like. However, naija government need to dey manufacture things for certain things to fall in place. You can't regulate prices of commodities but fuel still dey high, of course that one go still disturb transportation wey go still pass backyard affect goods and services. So government need to get to work.
Our government na them dey make us lag behind cos base on individual hustle e dey enough for each and every one of us to live atleast life of an average man but since they are very much incompetent all for their selfish reason has left us in this current situation of suffering.

Youngkhngdiddy (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201

View Profile
March 06, 2024, 02:39:02 PM
Last edit: March 06, 2024, 05:31:55 PM by Youngkhngdiddy
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #15

My brother I somehow agree to some of the things wey you talk and somehow disagree to some of the tins wey you talk, because in this country why we dy, some people just wicked for nothing, and na them cry pass when things go against them.

But wetin I wan talk be say, make we no blame most of this traders because true true things cost, if you be business person, and you still dy in business this time, then just know say na man you be for business, because so many people don go out of business due to say them no fit meet up to restock their shop.

Lastly, you know say this naija economy dy built around our crude products like fuel, diesel, gas and kerosene, so anything wey affects the price of this product I mentioned dy reflect on the price of goods and service for we country,  so this inflation wey we dy experience so, no be just dollar increase, na mostly because of removal of subsidy for our crude products nai dy cause am, so transportation alone to use transport our farm product alone, nai dy make things cost, expeccially for our farm product.
To be honest na we be our own problem and I go continue to dey talk am, well no be say I dey blame all traders o, because I know say likewise good people still dey exist for our country na so good traders still dey too. Well the thing wey I been dey try talk na be say some people been dey talk say eh dey normal for traders to increase their goods as dollar dey rise, maybe due to transportation cost and several other factors, well I no drag that one.
 Well how about now wey the dollar done reduce, why some traders still dey hike their goods? and even local farmers wey the hike of goods no too concern still dey increase their goods? No be as dollar rate dey reduce the price suppose reduce? But then you go reach market or supermarket to go buy something, you go see say now wey the dollar done reduce some marketers done even increase the price pass when the dollar been dey higher than this, if you ask me, eh no make sense at all.
Gormicsta
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 75

View Profile
March 06, 2024, 03:45:04 PM
 #16

Na true talk be that, we dey talk say government na e dey cause why they dey suffer but the truth be say no be only government even us wey be human being dey follow dey put hands just imagine people wey dey do business like selling of food stuffs, as dollar rise, dey increase their price of goods even if they no buy am like that, they go still sell am high if you still talk they go talk say dollar don rise but if dollar don drop, them no go still reduce the price, na that one dey pain me pass, once price go up, nothing go make Nigerian traders to reduce the price even wen they no buy for high price but they go lie say they buy am for high price, so even we dey follow dey make people suffer, which is not good, as bible talk am say " BE YOUR BROTHER'S KEEPER" no be for where Nigerians they.
Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 128

View Profile
March 06, 2024, 04:02:19 PM
 #17

You just dey talk like say na today you dey enter market since wey them dey talk about economic inflation? We no say our government bad true true, but I don discover say we too no love outself. Nothing comot for everything you talk because me na living witness my cream wey I dey rob na #1500 within the space of few weeks from when I buy am now the price do. Reach #2400 maybe this month end the price fit reach #3400. Another one wey pain me today na one fairly used motorbikes wey I price today the price them tell me nearly reach the price of new byk I shout, the guy dey tell me say I no get money Naim I come dey price byk.
AVE5
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 40

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
March 06, 2024, 07:33:49 PM
 #18

Sounds like you're defending the government and insight valuable reasons for the hike of goods while you're biased with the individual who're struggling to keep foods on their tables. You never considered if they pays labourers while processing these home products, you don't consider if they buys substances like fertilizer and the pest control substances, you don't don't consider if they pays transportations during the planting and cultivations and productions of these products atleast considering the cost of fuel.
This is sad to say, we're doing ourselves by sabotaging.
It is true that politicians steals and gets celebrated and when a common man steals he's prosecuted and judged according to his commitment. Hmm saddens

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!