Bitcoin Forum
July 27, 2024, 12:32:16 PM *
News: Help 1Dq create 15th anniversary forum artwork.
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
Author Topic: Nobody know tomorrow (Entrust your account to someone else).  (Read 389 times)
Juicyhome
Member
**
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 25


View Profile
July 14, 2024, 01:35:39 PM
 #41

For u 2 keep ur private key as a secret dey good well well, so dat make hackers no come hack ur account, but di truth bi say, u dey 2day, but u no go dey 2morrow, so,  dey go be a particular person wey u go trust for ur family either na ur wife or ur son, so oo, he go dey very gud make u inform ur wife or ur son about ur bitcoin account, nd anytin wey dey fit 2 know, make u include everytin nd exclude notin, even ur private key nd so on, your life no dey your hand, na him bi di reason y u should trust some1, if u no tell dem, dey no go know, nd if u die na dem go worry most,  na now bi di right time, be4 it should bi 2 late 2 cry wen di head has been cutoff,

U bi billionaire nd u come kick bucket without informing any1 about shares  way u hold, if u no tell ur family make dem know, some1 way no relate 2 u anywhere may  know, but since him no say ur family no, he go come dey reap where him no sow.

Naso mate, for family try get person you trust and make the person too dey believe you, make him loyal wey be say him go hard to betray you. E fit be your son, mother ,father or wife. Just try build trust. Like in my family I know everything about my younger ones, we share our secret keys to each other. No one go fit betray, our phone password are same thing, we love ourselves so much. E better u dey free with your siblings be open make una fit get bond e go hard to break it . Naso my family dey. The other day I be dey go through my late dad's documents I come see where him write him pin for one saving like that him be they do, naso I login come see plenty money ,I just text the company them invite us, naso we take collect the money. If our fada bin no write the pin keep naso that money for take go. Nobody knows tomorrow always be open to people that you trust.
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!