Bitcoin Forum
February 17, 2026, 10:31:13 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
Author Topic: Wetin go do your crypto, if anything happen to you ?  (Read 469 times)
MainIbem
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1988
Merit: 635

Honour Thy Father 🌹

View Profile WWW
February 10, 2026, 01:38:12 PM
 #41

I been Dey check out the forum today after cloudare been get issues earlier on and e get matter wey I see people Dey discuss for bitcoin discussion board and I believe say no be everybody don really pay attention to the topic so I think say we also need to discuss similar issue for our local board and just as the topic of my post talk,I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin?

A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today?

E get similar matter for bitcoin discussion board and na the link Dey down for people wey go like read wetin others Dey talk

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg65533276#msg65533276

And na my own talk for the matter Dey down so.

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg66052520#msg66052520
For Pipo way still dey single but them dey invest for Bitcoin. The only thing way they there be say them gats to will am to their family person, either their last born or their eldest (depending on the one them feel say they matured minded and also know about crypto currency). The thing their be say una go use multi-signature wallet, the both of una go get access to the coin but no go fit make withdrawals. But for those way done marry, them know the best thing to do in such situations.
What if the ones wey done marry no know wetin to do?
If you wan advise, abeg try Dey give us general advise make you no go select only one group of people because people plenty wey Dey marriage but yet the dear to disclose some kind things like this to their partner make dem no wake up one morning Dey see divorce papers make she fit share from where she no plant.

And if you give am to your siblings, any guaranty Dey say them go use am well?
This life no get any manual at all and wetin fit work for one person fit at same time no work for the next person.

If you have written something on a book and you know that it is important to you, you will avoid water from getting to it like you are protecting something precious to you but that of fire, well you can not really prevent fire incident if they occur but you have to be careful. This is why when you write it on an exercise book, you don't make it just one book but duplicates of it and send some to your village where you also secure your private belongings so that if something happen to the one in the city, you can access the one in the village. To right in a metal object, it can also be destroyed by fire. If you keep it outside, it can be taken away or something can as well happen to it. I prefer to write in a book.
To protect our wallet passphrase no really hard the way other people the make am be when e be say nah about how we no want third party to know about am as we want dey careful to prevent the stealing of am. Nobody go tell me say them no get safe places for their houses where them go fit keep something way dey valuable to them securely. Distributing the seedphrases to at least 3 different locations nah just the secured way against any fire or water from flood emergency because e no fit happen for the various locations at once.  The metal object no fit dey destroyed by fire since the letters dem punch am on the metal,
E get the kind fire wey Dey burn metal beyond recognition except you never go scene of fire outbreak and we don see incidence wey fire burn down cars wey Dey traffic some years back and some cars no be like wetin resemble car and even those writings wey Dey inscribed, fire Dey erase everything make your mind Dey 🤣

I go like know where your points dey head to, because from the counter attack you dey give to people response you they try give people the disadvantage of owning Bitcoin,  abi you think say Bitcoin no be good investment? Well one of the best way person fit store their keys na to write am for metal plate put am inside safe, no be everybody get skill to crack safe only few people wey be experts and eh dey safe against fire out break. Even to write will still require trust from lawyers to hand over to your next of kin when you pass on so same trust fit also imply for entrusting your key to third party, Incase of death, coma, and other emergency situations.

▄██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████▄
████████▀▀▀▀█████████▀▀    ▀▀▀████              █
          ▀▀████              █               █
███████      ██████▀           ▀██              █
             ▀██              █               █
██████        ████     ▄███▄     █    ███████████
     ████▄    ██    ████████████████     ██████
█████    ▄▄    ███     █████▄▄▄▄▄█    ███████████
     ████▀    ██    ████████████████     ██████
████   ▄████▄  ▀██     ███████████            ███
             ▄██            ████████     ██████
████  ████████  ██     ███████████            ███
              ▀█            ████████     ██████
███   ▀██████▀   █     █████▀▀▀▀▀█    ███████████
     █████     █    ████████████████     ██████
██▀      ██      ▀     ▀███▀     █    ███████████
     ████▀     █    ████████████████     ██████
██    ▄██████▄    █▄            ▄█              █
              ▄█              ██████     ██████
█     ████████     ██▄        ▄███              █
           ▄▄███              ██████     ██████
▀██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████▀
.

  ▄██████████▄
  ████████████  ▄▄▄
  █  ██  ██  █   █
  █  ██  ██  █▄▄▄█
  █  ██  ██  █▀▀
  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
 ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
████████████████
 ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

  Slots 
    FREE RAINS
.EVERY 30 MINS.
.

  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▄█████████████▄
     █████
███████████████
     █████
▄▄▄▄▄█████▄▄▄▄▄
 ▀███████████▀
   ▀▀▀▀█▀▀▀▀
    ▄▄▄█▄▄▄

Live Games
300K
MONTHLY 
RACE
50K
WORTH OF 
CHALLENGES
.REGISTER >.
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 3122
Merit: 678

View Profile WWW
February 13, 2026, 08:12:55 PM
 #42

I go like know where your points dey head to, because from the counter attack you dey give to people response you they try give people the disadvantage of owning Bitcoin,  abi you think say Bitcoin no be good investment? Well one of the best way person fit store their keys na to write am for metal plate put am inside safe, no be everybody get skill to crack safe only few people wey be experts and eh dey safe against fire out break. Even to write will still require trust from lawyers to hand over to your next of kin when you pass on so same trust fit also imply for entrusting your key to third party, Incase of death, coma, and other emergency situations.

@ MainIbem, buddy I believe say na me you dey refer to but you for still find way separate the posts wey you dey refer to, so that e go dey straight for eyes instead of clustering it like that.

Anyway, you dey ask say where my point dey head to, buddy it is straight as you read it and it is easily understood. Remember, na suggestion the thread dey seek for and so if I say to write seedphrase for different note book and keep for different location, don't you see sense in that? Do you know if that's the way I run my own package or whether other guys too dey use that method? Afterall, how many people actually dey write the seedphrase put for metal go keep? That one too also has its own disadvantage.

About bitcoin hodling, everybody know wetin dey work for dem. Bitcoin na good investment no doubt but what I believe is when bear market enter, you sell off or tether it and wait for another bull season. The challenge is to know when the seasons land actually, but that is not discouraging or disadvantage like you called it. One love my bro.

Jubilee58
Member
**
Offline Offline

Activity: 182
Merit: 46

View Profile
February 13, 2026, 09:27:34 PM
 #43

In as much as as privacy is very important in our  Bitcoin investment, it is necessary to make provision for somebody to take over that investment when you are not their, and it is not a wise decision, maybe you have Bitcoin worth thousands of dollars or even millions, just because you want to make it private and personal to you , you refuse to tell your family members possibly wife and children all because you want to protect your investment and any one who does that intentionally is a wicked person.

▀███▄  S  h  o  c  k      ⚡      POWER UP YOUR PLAY!  ▄███▀
>>   Instant Rakeback  |  Weekly and Monthly Rewards  |  Original Games   <<
▀████░░░░░░░░░░░░ PLAY NOW ░░░░░░░░░░░░░░████▀
Samlucky O
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 592

The great city of God 🔥

View Profile WWW
February 13, 2026, 09:44:24 PM
 #44

The Truth be say everybody dey responsible for him own safety and everybody dey responsible for wetting go happen to their coins if Dem no dey alive again. This type of matter don come out on several occasions and we don delebrate on am. The thing wey dey dere be say anybody wey dey into Bitcoin investment, make e keep access to him wallet to one trusted person wether na wife, son, daughter, brother or even mother or any relative wey you trust atleast to do the needful if something sup.so with this update wey you go give am go help am deliver you when the need arises, but if not anything you invest without anybody knowing na just Sara when you kpai or when you dey emergency. Make we try dey get one person atleast wey we go trust even though say no trust again for the world but atleast 1 better person go dey for you.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Powerjumboo
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 163

View Profile WWW
February 14, 2026, 11:20:11 PM
 #45

I been Dey check out the forum today after cloudare been get issues earlier on and e get matter wey I see people Dey discuss for bitcoin discussion board and I believe say no be everybody don really pay attention to the topic so I think say we also need to discuss similar issue for our local board and just as the topic of my post talk,I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin?

A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today?

E get similar matter for bitcoin discussion board and na the link Dey down for people wey go like read wetin others Dey talk

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg65533276#msg65533276

And na my own talk for the matter Dey down so.

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg66052520#msg66052520
I keep my invested crypto currency directly in my wallet and I do not invest my invested crypto currency anywhere else. However, I have written down the seed phrase of my invested wallet in a very secret place where only I can access it, but instead of me, I have told my wife that if I am in danger or if I die, then my wife can access my investment. Since humans are mortal and humans are always moving from one place to another, any danger can come to them at any time, so I think everyone should tell their closest people about the seed phrase of their wallet.

Yeesha
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 136

View Profile
February 15, 2026, 05:56:34 PM
 #46

The Truth be say everybody dey responsible for him own safety and everybody dey responsible for wetting go happen to their coins if Dem no dey alive again. This type of matter don come out on several occasions and we don delebrate on am. The thing wey dey dere be say anybody wey dey into Bitcoin investment, make e keep access to him wallet to one trusted person wether na wife, son, daughter, brother or even mother or any relative wey you trust atleast to do the needful if something sup.so with this update wey you go give am go help am deliver you when the need arises, but if not anything you invest without anybody knowing na just Sara when you kpai or when you dey emergency. Make we try dey get one person atleast wey we go trust even though say no trust again for the world but atleast 1 better person go dey for you.

Exactly, for you to just leave am like that, e go beta make you tell even one person wey you trust well well, so dat even wen u done kpai e go take care of everything well well. After all, na our family we dey work for, so how we go allow everything to go waste just like dat. I no know what others go think, but as for me, dat one na act of wickedness. I know some people wey dey around us na wet blankets and e dey very important make we dey very careful, but I believe say no be everybody wey dey around us get bad intentions towards us. Make we no allow our hard work go in veins when we don kpai, and how we fit prevent am na to tell one person wey we trust well well.

L E G E N D A R Y
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 41
Merit: 7

View Profile
February 16, 2026, 09:10:06 AM
 #47

In as much as as privacy is very important in our  Bitcoin investment, it is necessary to make provision for somebody to take over that investment when you are not their, and it is not a wise decision, maybe you have Bitcoin worth thousands of dollars or even millions, just because you want to make it private and personal to you , you refuse to tell your family members possibly wife and children all because you want to protect your investment and any one who does that intentionally is a wicked person.
That's true, people needs to be careful and make sure they make every necessary effort in securing other opportunities, in which they can also be earning because its not right for one to totally depend only one source of income, as it might disappoint them or might not be enough to sort out all their financial problems. That is why its good for one to also have other sources that will be fetching money for them to care for all their provisions.
Agbamoni
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 966
Merit: 656

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
February 16, 2026, 11:18:27 AM
 #48

E sure me say this matter, done dey discussed for here. Ah no fit find the thread, but e no bad say we dey always remind ourselves wetin dey very important for our life. Well, those people wey no get asset at all no o fit relate for the matter.

You see bitcoin or any crypto eh, need to they secured well. Ah no plan to keep any crypto asset as hier for my pinkin though but ah plan tp invest for my retirement. Whatever the reason, solid secuirty need to they for our coin to they safe because no body know when God go call am.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Cleanshit
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 18

✿♥‿♥✿

View Profile
February 16, 2026, 12:32:46 PM
 #49

In as much as as privacy is very important in our  Bitcoin investment, it is necessary to make provision for somebody to take over that investment when you are not their, and it is not a wise decision, maybe you have Bitcoin worth thousands of dollars or even millions, just because you want to make it private and personal to you , you refuse to tell your family members possibly wife and children all because you want to protect your investment and any one who does that intentionally is a wicked person.
Well to me I don’t even see it as something necessary your do not even need to tell all your family member that you have bitcoin hidden and the phase seed are this, well I will say let technical approach this situation with wisdom well out for my family i no someone I can run to for help and he or she will come through for me in had situations, so i feel more if anything is happening to the holder of the bitcoin it just best to tell the most trusted person which that one family member which you no always got your back if there is any need for that, I think that a beat ways to clear thing like this, you not just run and tell the whole family that your having a lot bitcoin.

Master of all trades……😊☹️😇
GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1442
Merit: 800

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
February 16, 2026, 02:29:52 PM
 #50

E sure me say this matter, done dey discussed for here. Ah no fit find the thread, but e no bad say we dey always remind ourselves wetin dey very important for our life. Well, those people wey no get asset at all no o fit relate for the matter.

You see bitcoin or any crypto eh, need to they secured well. Ah no plan to keep any crypto asset as hier for my pinkin though but ah plan tp invest for my retirement. Whatever the reason, solid secuirty need to they for our coin to they safe because no body know when God go call am.

E no bad to dey remind ourselves this questions over and over again because na something wey really need a lot of attention because na matter of our money and future. If you fit get mind secure your Bitcoin till the period of your retirement, you think say you no keep am for your children? Make I tell you something, e go hard make you no get children before you retire and if you get, you no go fit finish everything wey you don keep you go always consider them because na wetin you keep for your children them go use dey take care of you when you don old.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
sotelorene
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 417

View Profile WWW
February 16, 2026, 03:06:53 PM
 #51

In as much as as privacy is very important in our  Bitcoin investment, it is necessary to make provision for somebody to take over that investment when you are not their, and it is not a wise decision, maybe you have Bitcoin worth thousands of dollars or even millions, just because you want to make it private and personal to you , you refuse to tell your family members possibly wife and children all because you want to protect your investment and any one who does that intentionally is a wicked person.

You can not describe this as wickedness because you don't know what some people are facing or passing through in their marriage and if someone doesn't share this seed phrase to anyone, we should not be in a rush to judge the person or say things to the person because we don't know what happened that made the person not to..., there are also people that do share their seed phrase with family member, sometimes with wife, brothers, sisters, child or even relatives depending on the kind of relationship they have and that is why I don't judge anyone in a hurry and sometimes things happen so fast ( accident and the rest).

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Btcdeybodi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 826
Merit: 366

In a loud world, we need privacy 🔏

View Profile
February 16, 2026, 03:36:08 PM
 #52

Life can happen to anyone unexpectedly but do not use because of an unforeseen event that might happen and make regrettable mistakes that might even bring you closer to early grave. Even some persons that writes their will often do that when they are getting aged or when their children have grown into adults so you should not be pressured to reveal your assets security accesses to anyone but if you must do that, do not reveal all your security information. Keep some for yourself in case you face any betrayal from someone who you entrust some of your security keys.

7juju
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 266

View Profile
February 16, 2026, 04:47:24 PM
 #53

The Truth be say everybody dey responsible for him own safety and everybody dey responsible for wetting go happen to their coins if Dem no dey alive again. This type of matter don come out on several occasions and we don delebrate on am. The thing wey dey dere be say anybody wey dey into Bitcoin investment, make e keep access to him wallet to one trusted person wether na wife, son, daughter, brother or even mother or any relative wey you trust atleast to do the needful if something sup.so with this update wey you go give am go help am deliver you when the need arises, but if not anything you invest without anybody knowing na just Sara when you kpai or when you dey emergency. Make we try dey get one person atleast wey we go trust even though say no trust again for the world but atleast 1 better person go dey for you.
Omo me I no dey give anybody access to my wallet phrase, not while I'm alive the best thing I can do is to make sure I drop hints on were my family can see things that are valuable to me when I'm dead. When I die, there's no way my people will not search my room to find my valuable documents and other things that I treasured are. My bitcoin wallet phrase will definitely be among the things they will find out, but if they don't so be it. But what I never do is to hand my wallet phrase to someone while I'm alive, no matter how I trust the person. People you trust the most always have a way of hurting you.

Winna.com

░░░░░░░▄▀▀▀
░░

▐▌▐▌
▄▄▄▒▒▒▄▄▄
████████████
█████████████
███▀▀███▀

▄▄

██████████████
████████████▄
█████████████
███▄███▄█████▌
███▀▀█▀▀█████
████▀▀▀█████▌
████████████
█████████████
█████
▀▀▀██████

▄▄
THE ULTIMATE CRYPTO
CASINO & SPORTSBOOK
─────  ♦  ─────

▄▄██▄▄
▄▄████████▄▄
██████████████
████████████████
███████████████
████████████████
▀██████████████▀
▀██████████▀
▀████▀

▄▄

▄▄▀███▀▄▄
▄██████████▄
███████████
███▄▄
▄███▄▄▄███
████▀█████▀███
█████████████████
█████████████
▀███████████
▀▀█████▀▀

▄▄

INSTANT
WITHDRAWALS
 
UP TO 30%
LOSSBACK
 
[
 
PLAY NOW
 
]
AYIMAN
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 44
Merit: 2

View Profile
Today at 02:15:44 AM
 #54

First make l ask you, you don everly experience or face betrayal from close friends, relations or even family members before?e get comon saying for our place wey talk say,*if snake don bite you before when you see rope you go jump up*

Just emergin say person use two seconds finish wetin you don labour for years all in the sake of say you want trust person or you no want make your money lost maybe if anything happens to you there by prompting you to release your details to any of  the above mentioned persons.

To me,e better say make my surfer follow me perish than say person go come betray me come tamper with my surfer.
If that one happen,the thinking alone fit still kapi the person.
So my conclusion na say is better to take it personal and remain safe than to want please person come die of heart attack.
Tungbulu
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 686
Merit: 514

For your Graphic design and editing services | DM

View Profile WWW
Today at 06:58:31 AM
 #55

Life can happen to anyone unexpectedly but do not use because of an unforeseen event that might happen and make regrettable mistakes that might even bring you closer to early grave. Even some persons that writes their will often do that when they are getting aged or when their children have grown into adults so you should not be pressured to reveal your assets security accesses to anyone but if you must do that, do not reveal all your security information. Keep some for yourself in case you face any betrayal from someone who you entrust some of your security keys.
I understand your reason for saying this. The world is indeed a dangerous place where some bad things can happen to good people, betrayals everywhere, children betray parents, spouse betrays their partners, making the world very unsafe, and it’s only normal for people to protect themselves in anyway they can. For me, I don’t feel there’s anything wrong with keeping your financial records and assets away from your spouse, as long as you’re sure beyond all reasonable doubt that they won’t betray you (even if you can’t be 100% sure). Or even your mom (if she’s still alive), at least these are the two people I know I can trust.

[/quote]
Code:
[center][table][tr][td][size=1pt][nbsp]
[url=https://bit.ly/bitcointalkrain][font=Arial black][size=24pt][glow=#224,1][color=#224].[i][size=3pt][sup][size=21pt][font=Impact][color=#fff]Rainbet[color=#49F].com[/i].[/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=2pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/raffle][size=16pt][color=#fff][glow=#b82,1][nbsp][nbsp]$20K[nbsp][nbsp][/glow]
[size=1pt]
[size=7pt][color=#224][font=arial][b]WEEKLY RAFFLE[/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=2pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/daily-race][size=16pt][color=#fff][glow=#224,1][nbsp][nbsp]$25K[nbsp][nbsp][/glow]
[size=1pt][nbsp]
[size=7pt][color=#224][font=arial][b]DAILY RACE[/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=2pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/weekly-race][size=16pt][color=#fff][glow=#49f,1][nbsp]$100K[nbsp][/glow]
[size=1pt][nbsp]
[size=7pt][color=#224][font=arial][b]WEEKLY RACE[/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=2pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/monthly-race][size=16pt][color=#fff][glow=#224,1][nbsp]$500K[nbsp][/glow]
[size=1pt][nbsp]
[size=7pt][color=#224][font=arial][b]MONTHLY RACE[/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=1pt][nbsp]
[url=https://bit.ly/bitcointalkrain][font=Arial black][size=24pt][glow=#49f,1][color=#49f]....[b][size=19pt][sup][size=8pt][font=montserrat,Arial][color=#fff]Play[nbsp]now[/b]....[/td][/tr][/table][/center]
Mr intelligence
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 4
Merit: 0

View Profile
Today at 07:35:16 AM
 #56

I been Dey check out the forum today after cloudare been get issues earlier on and e get matter wey I see people Dey discuss for bitcoin discussion board and I believe say no be everybody don really pay attention to the topic so I think say we also need to discuss similar issue for our local board and just as the topic of my post talk,I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin?

A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today?

E get similar matter for bitcoin discussion board and na the link Dey down for people wey go like read wetin others Dey talk

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg65533276#msg65533276

And na my own talk for the matter Dey down so.

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg66052520#msg66052520
E sure me say this matter, done dey discussed for here. Ah no fit find the thread, but e no bad say we dey always remind ourselves wetin dey very important for our life. Well, those people wey no get asset at all no o fit relate for the matter.

You see bitcoin or any crypto eh, need to they secured well. Ah no plan to keep any crypto asset as hier for my pinkin though but ah plan tp invest for my retirement. Whatever the reason, solid secuirty need to they for our coin to they safe because no body know when God go call am.

E no bad to dey remind ourselves this questions over and over again because na something wey really need a lot of attention because na matter of our money and future. If you fit get mind secure your Bitcoin till the period of your retirement, you think say you no keep am for your children? Make I tell you something, e go hard make you no get children before you retire and if you get, you no go fit finish everything wey you don keep you go always consider them because na wetin you keep for your children them go use dey take care of you when you don old.
The experience or face crypto is to me better say make follow me than say person go come betrayed me to come tamper my surfer.
Humblevirus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 613
Merit: 257

View Profile
Today at 08:29:11 AM
 #57

If anything happens to me and I later pass away, my crypto investment will be for my family. Currently, my crypto investment is not hidden from all my family members. There is one particular person I trust so much, which is my brother. I told him about my crypto investment and where my seed phrase is hidden.but I did not discuss the amount my crypto investment is worth, and I did not tell him the specific types of crypto investments I have. So, it is very possible that if I pass away, he will take over my crypto investments because he is the only person who has knowledge about cryptocurrency.

I trust that if anything happens, he will sell everything and inform the other members of the family about the money I have in crypto.Iknow that there are many people who are into crypto investment, but they do not pay attention to something like this what will happen if they pass away? Will their crypto investments remain there without anyone getting access to them, or will someone be able to access them?Many crypto investors have passed away, and their crypto investments were lost because none of their family members could gain access to their wallets,so it always better to have someone will should trust that if we pass away our family members can get access to it.

Emjay24
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 166

View Profile
Today at 10:36:34 AM
 #58

Then you can write your will also and keep somewhere in those places like your house, if you can't trust a lawyer. I believe one day it will be discovered.
Trusting a third party with your seed phrases is the worst thing to do. It is always better you limit the people that knows about it. As long as you've dependents at least a person should know where your seed phrases can be obtained but the person should never have access to the place unless you are no more. Even using a multi-signature wallet and making your lawyer a cosigner is risky because he might behave abnormally at your demise.
Additionally it is better to use metal plates or washers to write down these secrets keys and better still obtain more privacy in printing them on the metals by doing it yourself with relevant punch tools.

Man of peace
Member
**
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 26

View Profile
Today at 09:09:38 PM
 #59

A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today?
I don talk this thing many times and I go still talk am again. If you dey single, make you write down your PK on top paper and keep in your file, tell your brother or sister if you kpai, make them use am care about yourself.

If you get wife or husband, make them hold your pk but make them no get knowledge how to use am, that if you kpai today, make them find trusted person wey go help them out.

The same too if you have children, make them hold your pk but make them no get knowledge how to go about it, make them sabi when you don kpai.

Very very necessary, that is the best thing to do,as long as you are married and have children or you are still single always let someone in your family to know about what you are into know matter what it may be..and if you are married with kids you are supposed to let your wife and children to be aware of what you are doing online or other things you are doing that involves financial,or even other things that is not about financial, because no body knows tomorrow.

So to me my partner knows everything that I am doing likewise my children because no matter how much I can't trust people it is not to the extent of hiding anything that I am doing to my wife and children,then who am I doing those things for,if not for them so my coin is useful anything happens to me,but that is not our portion anyway..
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!