Bitcoin Forum
February 26, 2026, 05:14:01 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 [4]  All
  Print  
Author Topic: Wetin go do your crypto, if anything happen to you ?  (Read 617 times)
Cleanshit
Member
**
Offline Offline

Activity: 83
Merit: 20

✿♥‿♥✿

View Profile
February 18, 2026, 10:55:27 AM
 #61

E sure me say this matter, done dey discussed for here. Ah no fit find the thread, but e no bad say we dey always remind ourselves wetin dey very important for our life. Well, those people wey no get asset at all no o fit relate for the matter.

You see bitcoin or any crypto eh, need to they secured well. Ah no plan to keep any crypto asset as hier for my pinkin though but ah plan tp invest for my retirement. Whatever the reason, solid secuirty need to they for our coin to they safe because no body know when God go call am.

E no bad to dey remind ourselves this questions over and over again because na something wey really need a lot of attention because na matter of our money and future. If you fit get mind secure your Bitcoin till the period of your retirement, you think say you no keep am for your children? Make I tell you something, e go hard make you no get children before you retire and if you get, you no go fit finish everything wey you don keep you go always consider them because na wetin you keep for your children them go use dey take care of you when you don old.
This one you talk nah very correct talk be this ohh it not really a bad idea to talk this matter because just as you have said nah something wey each of us will eventually pass through somedays in a matter of time,the truth of the matter be say as bitcoin investor nobody’s know when he or her time go reach it might be today end of next year, in the morning or afternoon even evening self your day are numbered in this life i say talk about this matter should not even get us treated like you have said nah future we they talk and e go really make big sense to secure wealth for your future generations to come because nobody what might happen in the future with bitcoin it might become so worth billions in the next few years to come so it should not be a bad idea to drop something for your children to tomorrow they can boost that their father left something for them.

Master of all trades……😊☹️😇
iBaba
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 402

View Profile WWW
February 18, 2026, 12:31:24 PM
 #62

The Truth be say everybody dey responsible for him own safety and everybody dey responsible for wetting go happen to their coins if Dem no dey alive again. This type of matter don come out on several occasions and we don delebrate on am. The thing wey dey dere be say anybody wey dey into Bitcoin investment, make e keep access to him wallet to one trusted person wether na wife, son, daughter, brother or even mother or any relative wey you trust atleast to do the needful if something sup.so with this update wey you go give am go help am deliver you when the need arises, but if not anything you invest without anybody knowing na just Sara when you kpai or when you dey emergency. Make we try dey get one person atleast wey we go trust even though say no trust again for the world but atleast 1 better person go dey for you.

Wetin you talk now they very right. We suppose get one person for our family level wey we trust well well wey we believe say if anything happen to us today, we con kpai, them fit refer back to those assets wey we get through the access whey we don give them. But I also noticed that na one of the most difficult task wey plenty people dey face be that.

If you tell them make them put trust for one person, plenty of us go dey reason am say na who be that one person wey we fit trust. Because of wetin human beings be and sometimes trust issues they enter in between us, we go come find am difficult to trust one person.

And sometimes na just our mindset. If you talk say you no trust anyone then sit back make you reason am well those days wey you never get to this level na them who from among your family be your die hard. Na those kind of people you go look for come entrust them with your money.

▄▄█▀███████▀█▄▄
▄█▀▄███░█████▄▀█▄
███████████████████
█████▀▀▀███████
▀█▄███▀███░███▀███▄█▀
███▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀███
███▄▄████▀▀▀████▄▄███
█████▀▄▀▄█▀██████████
▐████▄█▄█▀███▀████████▌
███████▄▀▀▄███████
███████▀▀▀▀▀▀▀████████
▀█████▀▀██▄█████▄██▀▀█████▀
▀▀███▀▀

TOSHI.BET  
 
████████████████████████
███████████
████
█████████████
███
██████████████████
████████
███████████████
███████
█████████████████
██████
███████████████████
██████
███████████████████
██
████████████████████
██
███████████████████████
██
█████████████████████
███
██████████████████
█████████
████████
███████████
█████████
████████████████
█████████████████████
███████████████████████
█████████████████████████
████████
████████████████
██████
███████████████████
████
█████████████████████
███
██████████████████████
██████████████████████
███████████████████
████████████████
███████████
████████████████████████

  GOD'S CHOSEN CASINO & SPORTSBOOK

████████████████████████
 [
PLAY NOW
]
Samlucky O
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 938
Merit: 622

The great city of God 🔥

View Profile WWW
February 18, 2026, 01:46:40 PM
 #63

The Truth be say everybody dey responsible for him own safety and everybody dey responsible for wetting go happen to their coins if Dem no dey alive again. This type of matter don come out on several occasions and we don delebrate on am. The thing wey dey dere be say anybody wey dey into Bitcoin investment, make e keep access to him wallet to one trusted person wether na wife, son, daughter, brother or even mother or any relative wey you trust atleast to do the needful if something sup.so with this update wey you go give am go help am deliver you when the need arises, but if not anything you invest without anybody knowing na just Sara when you kpai or when you dey emergency. Make we try dey get one person atleast wey we go trust even though say no trust again for the world but atleast 1 better person go dey for you.
Omo me I no dey give anybody access to my wallet phrase, not while I'm alive the best thing I can do is to make sure I drop hints on were my family can see things that are valuable to me when I'm dead. When I die, there's no way my people will not search my room to find my valuable documents and other things that I treasured are. My bitcoin wallet phrase will definitely be among the things they will find out, but if they don't so be it. But what I never do is to hand my wallet phrase to someone while I'm alive, no matter how I trust the person. People you trust the most always have a way of hurting you.
Dis your talk funny me Sha, you say Dem go search for where your treasured or valuable documents Dem dey, say Bitcoin wallet phrase go definitely dey among Dem? Well no doubt say Dem fit find your valuable documents, but what if you no tell them wetting be Bitcoin wallet phrase or seed, how Dem wan make use of am at that point? Because Dem fit just trash am because Ile go look strange to them. Although you don already say if Dem no see am so be it, so no need to boder again. But my advice be say even if you no want anybody to know your seed when you dey alive, try invest for physical asset wey Dem go inherit incase Dem lose access to your crypto wallet.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Pikiboy
Member
**
Offline Offline

Activity: 125
Merit: 43

View Profile
February 19, 2026, 11:22:10 PM
 #64

For the matter of fact We don't pray for anything bad to happen to any investors because if anything happens some of us never get any plans for this thing you talk so,
As for my opinion is better for every investors to have someone he /she can disclose their way of accessibility/ password, to me is better to relate your way of accessibility which is your password to someone than writing it in a paper because if anything happens to anyone the paper doesn't have mouth to talk and nobody will know if you have any password kept somewhere, therefore is brain wise to tell someone well trusted than keeping muted.
Stable090
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 580

Hhampuz is the best manager.

View Profile WWW
February 20, 2026, 09:27:45 PM
 #65

I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin?
If u Dey store ur bitcoin, then make sure say u properly back up ur seed phrase, because if u don lose access to ur seed phrase, then u don loss access to ur bitcoin be that. Also if u Dey hide ur seed phrase, then make sure it’s stored in a place where Incase if anything happens to u, ur family members go fit see am, because if u too hide ur seed phrase, if anything happen and nobody fit locate am, then that means say ur bitcoin don go be that.

I know say u no fit trust anyone completely wey u go talk say u wan share ur seed phrase with, but at least keep am for where if ur family members do some searching, then Dey go fit see am. E no go make sense say ur family members Dey find money, and u get bitcoin keep for one place, but nobody know say e Dey there.

Silikiem
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 262

View Profile
February 21, 2026, 09:30:10 AM
 #66

For the matter of fact We don't pray for anything bad to happen to any investors because if anything happens some of us never get any plans for this thing you talk so,
As for my opinion is better for every investors to have someone he /she can disclose their way of accessibility/ password, to me is better to relate your way of accessibility which is your password to someone than writing it in a paper because if anything happens to anyone the paper doesn't have mouth to talk and nobody will know if you have any password kept somewhere, therefore is brain wise to tell someone well trusted than keeping muted.

If to say e Deh easy make them deh add next of kin for this thing I think that one for better. But as e no be bank and no body Deh control am physically except for the person wey get the crypto for  him wallet fit control an online and not even physical. But above all, I think it will be good make we find somebody wey Dey trustworthy, even if no be ur relative but e fit be person wey you trust well well for your life to tell am about your private key and the person also go don tell you about his own private key or anything worth of value under your custody should incase him no Dey again.

Cleanslate_
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 0

View Profile
February 21, 2026, 11:58:26 PM
 #67

Nothing go do my crypto ooo, because I go don't hand am over to my family when I strong so that them go continue from where I start, to hide your asset from your family na very bad thing to do, but e good make outsiders chop am e nor good now, most persons wey hide them money from they family, after dem do die their family dey suffer well well nobody to help them even the set of people wey dem trust sef dey disappoint them, na only when you dey a life na him people dey show humble and respect, so anyhow your family bad reach you go still find one person wey you go trust to hand over, nor do that mistake sey you trust outsiders pass your family mainly when you don marry with kids, your children nor go happy for you where you dey.
Zanab247
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 1848
Merit: 302

Free your mind

View Profile
February 24, 2026, 03:11:07 PM
Last edit: February 24, 2026, 03:23:59 PM by Zanab247
 #68

Nobody dey pray to die but everybody go die one day so e good make we dey do thing dey put am for mind say we no go live forever. Based on that, we gat make plans about the money wey we dey keep and that also include our Bitcoin too. E no get how we go do than to make sure say we tell person wey we trust where we dey keep our Bitcoin and the secret phrase.
And it will surely going to happen when time come, because there is no one that will live on this earth forever and we need to invest to a safe place were brothers, sisters, wife or children will have access to your coins. I assume other people can think like that say we no go live for dis world forever. I guess say people will be hiding their seeds phrase from their love ones dey trust, because it will make d crypto in your wallet will not be in Vail in d future.

Some people who don't tell their family members were dey can find their seed phrases show say dey don't trust their family and it will be hard for such crypto investors to tell outsider that is not their relative to show he or she d seeds phrase, because it will give d person access to your wallet at anytime.

███████▄▄███▄███▄
███▄▄████████▌██
▄█████████████▐██▌
██▄███████████▌█▌
███████▀██████▐▌█
██████████████▌▌▐
████████▄███████▐▐
█████████████████
███████████████▄██▄
██████████████▀▀▀
█████▀███▀▀▀

▄▄▄██████▄▄▄███████▄▄▄
███████████████████████████
███▌█████▀███▌█████▀▀███████████▄▄▄▄▄▄▄▄
███▌█████▄███▌█████▄███▐███████████████████▄
▐████████████▀███████▄██████████▀▀▀▀▀▀▀▀████▀
▐████████████▄██▄███████████▌█████████▄████▀
▐█████████▀█████████▌█████████████▄▄████▀
██████████▄███████████▐███▌██▄██████▀
██████████████▀███▐███▌██████████████████████
████▀██████▀▀█████████▌███▀▀▀▀███▀▀▀▀▀▀▀████▌

█████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
 
P R E M I E R   B I T C O I N   C A S I N O   &   S P O R T S B O O K
 
█████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████

█▀▀

▀▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
98%
RTP

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▀▀█

▀▀▀

█▀▀

▀▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
HIGH
ODDS

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▀▀█

▀▀▀

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀

███████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
███████████████████████████████

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
▄▄▄▄██
▀▀▀▀▀▀
Cleanshit
Member
**
Offline Offline

Activity: 83
Merit: 20

✿♥‿♥✿

View Profile
February 25, 2026, 08:47:12 PM
 #69

I been Dey check out the forum today after cloudare been get issues earlier on and e get matter wey I see people Dey discuss for bitcoin discussion board and I believe say no be everybody don really pay attention to the topic so I think say we also need to discuss similar issue for our local board and just as the topic of my post talk,I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin?

A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today?

E get similar matter for bitcoin discussion board and na the link Dey down for people wey go like read wetin others Dey talk

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg65533276#msg65533276

And na my own talk for the matter Dey down so.

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg66052520#msg66052520
We pray nothing to happen but from Ur family u get trusted person a blood u can share your privacy stuff with not just bitcoin anything of your property u most get person to hand over your things too. Even you no give person your personal stuff or information get note book too as I see the wey the person dey run everything about in bitcoin or social media password d person write am for book even phone password and bank details no be say the person go forget am na just incase of any misconduct he sure this stuff are kept in a safety place dat can't be mishandle and your partner to go know about am.

Master of all trades……😊☹️😇
Somto9Light
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 134

View Profile
February 25, 2026, 10:52:25 PM
 #70

If to say e Deh easy make them deh add next of kin for this thing I think that one for better. But as e no be bank and no body Deh control am physically except for the person wey get the crypto for  him wallet fit control an online and not even physical. But above all, I think it will be good make we find somebody wey Dey trustworthy, even if no be ur relative but e fit be person wey you trust well well for your life to tell am about your private key and the person also go don tell you about his own private key or anything worth of value under your custody should incase him no Dey again.
na why we get or supposed get family lawyer wey Dey trustworthy, if you get family lawyer then definitely you fit give am part of the seek phrases, maybe half of am, and then give your family the other half, then write your will on how you go like make e take share the funds wey Dey inside should anything happen to you, this way, nobody go fit access that funds except your family and the lawyer come together and agree say time to share the funds don reach. For me, na the easiest way to take run this kind of thing, than to carry am give one person, this world don spoil now and anybody fit betray at anytime.

Pi-network314159
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 502

In love serve one another

View Profile
Today at 05:47:30 AM
 #71

A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today?

E get similar matter for bitcoin discussion board and na the link Dey down for people wey go like read wetin others Dey talk

The truth of the matter be say if you take safety too personal, and anything come happen to you, Even as we no pray for death, but if e happen so surden, my brother all your fund don go. There is no two ways about it.  Make we dey try as much as possible to share some secret give our family should Incase anything happen. Wetting go be person gain if after investing for years for your family, and e come be say due to over carefully or safety consciousness come make the person still deprive in family access to him Bitcoin investment, that one na bad market na. Make we just try to reduce the rate of being over careful make e no come affect us.

.Winna.com..

░░░░░░░▄▀▀▀
░░

▐▌▐▌
▄▄▄▒▒▒▄▄▄
████████████
█████████████
███▀▀███▀

▄▄

██████████████
████████████▄
█████████████
███▄███▄█████▌
███▀▀█▀▀█████
████▀▀▀█████▌
████████████
█████████████
█████
▀▀▀██████

▄▄
THE ULTIMATE CRYPTO
...CASINO & SPORTSBOOK...
─────   ♦  ─────

▄▄██▄▄
▄▄████████▄▄
██████████████
████████████████
███████████████
████████████████
▀██████████████▀
▀██████████▀
▀████▀

▄▄▄▄

▄▄▀███▀▄▄
▄██████████▄
███████████
███▄▄
▄███▄▄▄███
████▀█████▀███
█████████████████
█████████████
▀███████████
▀▀█████▀▀

▄▄▄▄

.....INSTANT.....
WITHDRAWALS
 
...UP TO 30%...
LOSSBACK
 
   PLAY NOW   
RealNoblee
Member
**
Online Online

Activity: 170
Merit: 10

View Profile
Today at 09:21:28 AM
 #72

A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today?

Wetin you talk na the fact, say plenty person dey like take safety mata too serious to the point wey be say them no wan tell any body how e be wen e concern money. Even though say na your friend, wife or pikin.

E dey very good to tell your wife or pikin how e be for your business, investment or money so that wen you no dey, dem go fit mange am. But because of dis exposure, some person don loose wetin dem get, while some dom go down early grave even before their own death come.

Na em make you see say some person dey lock up till dem find who dem fit say see this money or pin, hold am for me.
Anayochukwu
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 157

Bitz.io Best Bitcoin and Crypto Casino

View Profile
Today at 12:54:54 PM
Last edit: Today at 01:07:24 PM by Anayochukwu
 #73

Dis thing wey talk like dis really enter body honestly because we dey always dey infund of keeping everything as a secret without realizing say anything fit happened to you when you no expect am. However, I know say the world no dey easy to trust anybody but make we no forget say no be ourselves fit decide when death or emergency go come, na only baba God get the whole power to decide when it will happen. So e dey very well necessary for us to open up, especially people wey get wife and children because e go dey very bad say your wife no sabi anything about your many years of investment that is totally unacceptable e no make sense at all because na Dem wey you dey plan for and not only yourself alone.

Adams0001
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1092
Merit: 323

View Profile WWW
Today at 02:29:26 PM
 #74

And it will surely going to happen when time come, because there is no one that will live on this earth forever and we need to invest to a safe place were brothers, sisters, wife or children will have access to your coins. I assume other people can think like that say we no go live for dis world forever. I guess say people will be hiding their seeds phrase from their love ones dey trust, because it will make d crypto in your wallet will not be in Vail in d future.

Some people who don't tell their family members were dey can find their seed phrases show say dey don't trust their family and it will be hard for such crypto investors to tell outsider that is not their relative to show he or she d seeds phrase, because it will give d person access to your wallet at anytime.

The more you're planning of your business and your investment that is how you should also think that one day you can leave this world. But is necessary that you should be having something doing to make your self comfortable and pays your bill that why you need to invest in what you think will benefit you. Bitcoin investment is another's way to invest for long term and enjoy the reward later but you need that patience to deal with it. Is very important to have someone that you really trust and can keep your secrets phase safe even you're not alive again they can get access to it and feed there self with and children. But if you said you will keep it secret even you're not alive that how your investment will go without any of your generation will benefit it.

Cleanshit
Member
**
Offline Offline

Activity: 83
Merit: 20

✿♥‿♥✿

View Profile
Today at 02:51:34 PM
 #75

This is one funniest thing that could happen to man Kaiser as you have the said the more you keeping planning your the more time fast forward, the real truth of the matter is having to invest in bitcoin without having anything at hands is really not good at all because one would be tempted to use the investment for an emergency, that why it very necessary to have a job at hand.

Master of all trades……😊☹️😇
Pages: « 1 2 3 [4]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!