DiMarxist (OP)
Sr. Member
  
Offline
Activity: 896
Merit: 406
Bet25.com - Smart Crypto Casino
|
 |
January 14, 2026, 12:26:02 PM |
|
Sell Bitcoin Wey U No Go Negotiate with vendors In Bybit. I think say sir Igebotz thread talked about am but when I checked, e no talk am so I come create dis one make people learn from am and use am to sell their Bitcoins in bybit wey you no go negotiate or convert am to USDT before selling dem. You go fit sell bitcoin in Bybit with ease wey you no go change to USDT. I been dey battle with dem for over a year. And anytime when I dey sell bitcoin for bybit na so so negotiations nai dem dey negotiate. You can see, dis ones na recent banter with dem.  This guy tell me say, I no go fit sell bitcoin in Bybit wey vendors no go negotiate with you. And bitcoin wey I dey sell 95+k dis guy say him go pay 87k and him negotiate with me go reach 90k. I no gree sell.  As I no come gree na, him come say make asked for cancellation so him go approved. Na so I request for cancellation and him come approved so deal closed. Nai I come dey brain storm on the app. There supposed to be a place in Bybit where I go click to sell Bitcoin without Negotiation and changing di coins to USDT because dat 1 dollar wey bybit dey cut for di converting charge dey pain me for body. I come say make I tried dis one and if dem still negotiate, I go change am to USDT and sell am with peaceful mind. So I come click di p2p, then I come see 1 with red and the thing come dey like message box. I come clicked am. Nai I come see some settings. Ads types I come dey changed the setting. The default setting was. Show only eligible ads. And I changed am to: Show only verified Advertisers, and Show only block advertisers. I ticked the two. And Time for payment. I ticked 15 minutes. Sort by: I changed am to: Complete Rate. And I clicked confirmed. Please check the image below for proper guidelines.  This one na the default settings, you have to change am to the above setting.  After everything. You click sell and select your amount, payment method. Which I dey used the bank I dey normally use and click any vendor from there. The payment go come straight without negotiating. Exact amount will be paid to your account without negotiation.
|
|
|
|
|
Amphenomenon
|
 |
January 14, 2026, 12:46:06 PM |
|
I nor dey really use Bybit and then I nor send anybody story is either you pay complete or cancel trade but as this method wey you try dey faster I go try m next time wen I wan use Bybit but I hope say the rate dey good because that ads dey give us chance to pick good rate. Bitget own dey possible to manipulate and na dis reason make me ask dis question. Nai I come dey brain storm on the app. There supposed to be a place in Bybit where I go click to sell Bitcoin without Negotiation and changing di coins to USDT because dat 1 dollar wey bybit dey cut for di converting charge dey pain me for body. I come say make I tried dis one and if dem still negotiate, I go change am to USDT and sell am with peaceful mind. So I come click di p2p, then I come see 1 with red and the thing come dey like message box. I come clicked am. Nai I come see some settings.
Why you nor just sell m normally from their spot trading section? BTC/USDT peer dey there and if them one collect trading fee e nor go reach 1USDT.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
sokani
|
 |
January 14, 2026, 01:17:21 PM |
|
Nai I come dey brain storm on the app. There supposed to be a place in Bybit where I go click to sell Bitcoin without Negotiation and changing di coins to USDT because dat 1 dollar wey bybit dey cut for di converting charge dey pain me for body. I come say make I tried dis one and if dem still negotiate, I go change am to USDT and sell am with peaceful mind. So I come click di p2p, then I come see 1 with red and the thing come dey like message box. I come clicked am. Nai I come see some settings.
What you said about Bybit charging 1 dollar to trade Bitcoin to USDT is not true. Whether it is spot or derivative trading, the fee is not fixed. Spot trading attracts a 0.10%, 0.08%, 0.0775%, 0.0750%, etc., maker fee rate depending on your VIP level. For instance, if you want to trade $200 worth of Bitcoin on spot trading to USDT. At the least level, VIP0 (0.10%), which most beginners are in, you will be charged $0.20 for the trade and will receive 199.80 USDT. Which you can now trade on the P2P market for cash. https://www.bybit.com/en/help-center/article/Trading-Fee-Structure
|
▄▄█▀███████▀█▄▄ ▄█▀█▄███░█████▄█▀█▄ █████████████████████ ████▀████▀▀▀████▀████ ▀█▄███▀███░███▀███▄█▀ ███▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀███ ███▄▄████▀▀▀████▄▄███ ██████▀▄▀▄█▀███████████ ▐█████▄█▄█▀███▀█████████▌ ██████████▄▀█▀▄██████████ █████████▀▀█▀▀▀█▀▀█████████ ▀█████▀▀██▄█████▄██▀▀█████▀ ▀▀███▀▀ | TOSHI.BET | █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ | █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ | . ..GOD'S CHOSEN CASINO & SPORTSBOOK....PLAY NOW..... |
|
|
|
|
Nheer
|
 |
January 14, 2026, 02:36:02 PM |
|
Omo this your explanation get as e be oo. I don't even understand everything you're trying to say but why go through all this stress of selling Bitcoin straight up when you can easily convert to USDT and sell without any drama. Just make use of the spot trade and convert easily with a low conversion fee. Personally I prefer trading USDT on P2P than any other coin. Whichever coin you're selling the filter button is really useful in selecting the ad that suits you better. If you find using the spot trade difficult then you should stick to the one you understand better but I will advise you learn to use the spot trade, the conversation fee is reasonably low.
Anyways I believe for those that prefer selling Bitcoins they will find this post useful for them. I am sure someone somewhere is facing same problems.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
Nathrixxx
|
 |
January 14, 2026, 03:07:36 PM |
|
Well, I hope all these work as mentioned by OP, because despite you trying to set a filter and add block advertisers, verified users, and the like, they can still be annoying, while for me, using Bybit is a waste of time. After all, you can't escape these scammers by any chance, but I think the exchange is now fully aware of these abnormal behaviors and is taking action on accounts found in such menace. I can only recommend the use of Gate.io for a suitable p2p experience for now in Nigeria.
|
|
|
|
|
Agbamoni
|
 |
January 14, 2026, 04:25:15 PM |
|
There is nothing special about this method. The only difference using this method is that you are dealing with BYbit directly, but there is always a third party who serves as their merchant that will send you the Naira. The third party is complying with the terms agreed between him and the exchange. Meaning, he can't go back on his words, unlike how the usual P2P works between merchants and customers. This time around, Bybyit is serving as the merchant in the front lin,e while in the back, there is a true merchant.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Jubilee58
Member

Offline
Activity: 154
Merit: 31
|
 |
January 14, 2026, 05:10:46 PM |
|
Well, every body get the method wey de ok for ram , dis method long well well for me and I never use this method to sell bitcoin in P2P. For bybit, I de use P2P, I go just convert my bitcoin to usdt, look for vendor that matches your account, you only watch your account to be credited before releasing your cryptocurrency.
|
▀███▄ S h o c k ⚡ POWER UP YOUR PLAY! ▄███▀ >> Instant Rakeback | Weekly and Monthly Rewards | Original Games << ▀████░░░░░░░░░░░░ PLAY NOW ░░░░░░░░░░░░░░████▀
|
|
|
|
HajiBagi
|
 |
January 14, 2026, 05:16:12 PM |
|
The method wey you use no bad but as you take explain the process wey you take sell your bitcoin without converting it to usdt e get as e be oh, I no really get the explanation like that but no be bad thing to use that method and people wey understand am and wan use the method go try am sometimes wey they wan sell their bitcoin, but as I dey like this i dey prefer converting it to usdt and do the normal p2p wey I sabi make e no go red for me during the process.
The reason why me I prefer say make I use the method wey i dey use to before be say make i no go do mistake lose guard, and you know how it take be na, any mistake no get how person go take get him coin back, if you do mistake wire person bitcoin e don go be that, we appreciate this your method and it will help people wey wan sell without converting their bitcoin to usdt.
|
|
|
|
|
Asiska02
|
 |
January 14, 2026, 06:31:54 PM |
|
I never really check to see about this features wey go enable me to take arrange the kind advertiser ads wey I go see for my merchants option. Even if it enter here, na just the time I dey check to bring am come down to 15 minutes, I never really explore this options to see say I fit limit the advertised ads wey I fit see to trade with.
Lately, me sef dey face many merchants wey dey like negotiate when I wan sell to them and na in USDT I dey sell not Bitcoin. So even us wey dey sell in USDT dey still face merchants wey like dey negotiate also. The method wey I dey use mostly na to trade with merchants wey institution tag dey there name, na them dey always no dey negotiate and their payment dey fast and apt.
|
.Winna.com.. | │ | ░░░░░░░▄▀▀▀ ░░█ █ █▒█ ▐▌▒▐▌ ▄▄▄█▒▒▒█▄▄▄ █████████████ █████████████ ▀███▀▒▀███▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ██████████████ █████████████▄ █████▄████████ ███▄███▄█████▌ ███▀▀█▀▀██████ ████▀▀▀█████▌█ ██████████████ ███████████▌██ █████▀▀▀██████
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | | THE ULTIMATE CRYPTO ...CASINO & SPORTSBOOK... ───── ♠ ♥ ♣ ♦ ───── | | | ▄▄██▄▄ ▄▄████████▄▄ ▄██████████████▄ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ▀██████████████▀ ▀██████████▀ ▀████▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ▄▄▀███▀▄▄ ▄███████████▄ ███████████████ ███▄▄█▄███▄█▄▄███ █████▀█████▀█████ █████████████████ ███████████████ ▀███████████▀ ▀▀█████▀▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| │ | ►
► | .....INSTANT..... WITHDRAWALS ...UP TO 30%... LOSSBACK | │ |
| │ |
PLAY NOW |
|
|
|
Zanab247
Sr. Member
  
Offline
Activity: 1806
Merit: 302
Free your mind
|
 |
January 15, 2026, 03:32:10 PM |
|
Is very difficult these days to see buyers in bybit not negotiating with buyers, because majority of buyers have change their minds to start trying their luck to negotiate with sellers to get profit. But it was not like this some years ago in bybit P2P because the moment you find the rate you want to sell you will get your money complete, but these days buyers will be begging sellers to consider their buying rate for them to make little profit from the transaction. I guess bybit allow those buyers to be using this method to sellers because is very common among the buyers in the bybit P2P.
Some of them know that when they start negotiating with you, you will quickly change your mind to allow them to pay with the rate they beg for, because they know that majority of workers don't have time to negotiate too long.
|
|
|
|
|
Orpichukwu
|
 |
January 15, 2026, 04:09:16 PM |
|
Is very difficult these days to see buyers in bybit not negotiating with buyers, because majority of buyers have change their minds to start trying their luck to negotiate with sellers to get profit.
One way I have observed with those who don't negotiate, and most times they even pay faster, is the set of vendors that are marked as institutions at the corner of their order. I have been dealing with them with no time to negotiate; it's as if most of such vendors use bots for payment because of how fast some of them handle orders, except that I don't know if they are also available on the BTC/NGN pair. It's always USDC or USDT to Naira that I have used it for.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
7juju
|
 |
January 15, 2026, 05:05:29 PM |
|
$1 for conversion fee is that not too much? Is that this $1 is charged as spot trading fee or is there other feature in the exchange where you will need to go and convert your bitcoin to usdt, and get charged $1? Even if there's that special feature in the exchange, I believe there will also be spot trading section were you can go and sell your bitcoin to usdt, without losing that $1 in trading fees. The last time I checked Bybit wasn't charging up to $1 dollar in their spot trading fee. Going through all these process just to sell through bitcoin is not really worth it for me when you can easily sell to usdt in spot and sell in P2P and get same amount in fiat, as the person that sell in bitcoin.
|
Winna.com | │ | ░░░░░░░▄▀▀▀ ░░█ █ █▒█ ▐▌▒▐▌ ▄▄▄█▒▒▒█▄▄▄ █████████████ █████████████ ▀███▀▒▀███▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ██████████████ █████████████▄ █████▄████████ ███▄███▄█████▌ ███▀▀█▀▀██████ ████▀▀▀█████▌█ ██████████████ ███████████▌██ █████▀▀▀██████
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | | THE ULTIMATE CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK ───── ♠ ♥ ♣ ♦ ───── | | | ▄▄██▄▄ ▄▄████████▄▄ ▄██████████████▄ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ▀██████████████▀ ▀██████████▀ ▀████▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ▄▄▀███▀▄▄ ▄███████████▄ ███████████████ ███▄▄█▄███▄█▄▄███ █████▀█████▀█████ █████████████████ ███████████████ ▀███████████▀ ▀▀█████▀▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| │ | ►
► | INSTANT WITHDRAWALS UP TO 30% LOSSBACK | │ |
| │ | [ | PLAY NOW | ] |
|
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
 |
January 16, 2026, 11:54:29 PM |
|
Sell Bitcoin Wey U No Go Negotiate with vendors In Bybit. I think say sir Igebotz thread talked about am but when I checked, e no talk am so I come create dis one make people learn from am and use am to sell their Bitcoins in bybit wey you no go negotiate or convert am to USDT before selling dem. You go fit sell bitcoin in Bybit with ease wey you no go change to USDT. I been dey battle with dem for over a year. And anytime when I dey sell bitcoin for bybit na so so negotiations nai dem dey negotiate. You can see, dis ones na recent banter with dem. So does that means people been dey negotiate price to sell on Bybit before? Because to be frankly speaking, I think this is the first time I'm hearing about this price negotiation on Bybit. Because I thought all you had to do was just to convert your Bitcoin to USDT first, then transfer the funds from spot into wallet, and then head on to creating a sells ads, select the amount you intend to sell, wait for the ads to be picked, confirm your phone if the money have been sent and then finally release the coin to the vendor. That's all. And not this other way that includes negotiating price with a vendor, when you can automatically just create ads and sell at the exact current rate of Bitcoin and USDT in Naira. And secondly, this is a more reason why people needs to be asking questions on what they don't know about while using Bitcoin. Because just imagine how much O.P and the rest people might have been forfeiting, simply because they were negotiating prices.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Wiwo
Legendary
Online
Activity: 1666
Merit: 1066
Marketing Campaign Manager |Telegram ID- @LT_Mouse
|
 |
Today at 06:21:14 AM |
|
Nothing new with this, just you changing your settings making it focus on verify vendors only and with high ratings, this make you to only see good reputable trader's only and those one may not negotiate they just go straight to make you your payment so dont call it new features, it may be new to you but not to us over here.
Also why do you choose Block users too?
That could bring unwanted vendors to you sometimes unless that block there is not what I am thinking, but just know, you may likely come across even vendors in this category that will negotiate with you on the price.
|
. .. GAMBLR........ 🎰 🎲 ♠️........Premium Crypto Sportsbook and Casino....... 𝕏 ..... ➤ ..... PLAY NOW |
|
|
|
DiMarxist (OP)
Sr. Member
  
Offline
Activity: 896
Merit: 406
Bet25.com - Smart Crypto Casino
|
 |
Today at 07:31:37 AM |
|
Nai I come dey brain storm on the app. There supposed to be a place in Bybit where I go click to sell Bitcoin without Negotiation and changing di coins to USDT because dat 1 dollar wey bybit dey cut for di converting charge dey pain me for body. I come say make I tried dis one and if dem still negotiate, I go change am to USDT and sell am with peaceful mind. So I come click di p2p, then I come see 1 with red and the thing come dey like message box. I come clicked am. Nai I come see some settings.
What you said about Bybit charging 1 dollar to trade Bitcoin to USDT is not true. Whether it is spot or derivative trading, the fee is not fixed. Spot trading attracts a 0.10%, 0.08%, 0.0775%, 0.0750%, etc., maker fee rate depending on your VIP level. For instance, if you want to trade $200 worth of Bitcoin on spot trading to USDT. At the least level, VIP0 (0.10%), which most beginners are in, you will be charged $0.20 for the trade and will receive 199.80 USDT. Which you can now trade on the P2P market for cash. https://www.bybit.com/en/help-center/article/Trading-Fee-StructureI saw your comment from the first day but I just locked up because you don't understand the Op. Please I advise you to reread am. If carefully read again you go understand well. Di process to sell Bitcoin in Bybit e dey easy. And I cannot remember where I made mentioned of trading fee but I said converting fee. Because of the negotiating nature of buyers or vendors, I discovered another way, which we go fit sell bitcoin direct without converting. Just click p2p, and click on the right hand side, you go see red 1 click am and follow the process at the Op. @Amphenomenon na very good rate. Di exact amount nai dem go pay u. E dey easy to sell Bitcoin.
|
|
|
|
|