Bitcoin Forum
March 02, 2026, 10:26:02 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Weytin go be the END ?  (Read 186 times)
Grace333
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 181


Contributing to Bitcoin Network


View Profile WWW
February 28, 2026, 07:00:24 PM
 #21

If person wan create generational wealth then no be from bitcoin e go use do am. Bitcoin na just where e go dey use take store the profit from the source of the generational wealth. When your bitcoin investment don ripe if you really like pass something to your next generation then na to build business wey you go fit still dey invest with some of the profit because whether you like am or not bitcoin no go dey this valuable forever we just no know when but no be now and that na why you need to get physical business wey you fit still pass on along the bitcoin investment. Na just my mind I don talk oo.

NurseHub (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 113


Bitcoin Naija Girl 👨‍⚕️


View Profile
February 28, 2026, 09:13:48 PM
 #22

omor nothing sweet me reach the fact say most of Una understand the assignment for here and Una dey talk am based on reality of life and that one alone dey give me joy, Agbamoni, you dey very realistic and that one true.

We gats hold bitcoin but if I make profit we reach me to buy house I go collect am buy house, buy car, buy anything wey be say I need for life because I no gbadu all this hold never sell matter wey them dey cap for general board I know say na fallacy, some people just dey talk to feel among.

Weytin go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die abi the investment na weytin you want make your family or generations enjoy? because me I dey think so say be weytin we go hold too much, I go just sell when I don dey old enjoy am small because the money no go spend em self and another person na em go chop our money for us ohh. reason am wella.

I never thought about spending the whole of my Bitcoin rather I'm planning on selling little by little that is after I must have reach my investment goal or the status of overaccumulation, I can decide to sell whenever the price double after that I will allow it to compound upon itself before selling again rather than selling everything at once because considering the years I spent in accumulating Bitcoin I wouldn't want to start all over again because the journey is too far.

 i totally understand what you're trying to say but I don't mind holding it if I'm no where to be found then my children is there to claim it.
Baba carry you buy the dip thread mentality comot for here, we dey talk like human being no be to satisfy anybody. You know weytin be over accumulation stage for real life, Baba once you get better money we reach you buy better thing wey go easy life for you than we Yiu for sell do better things no come here dey do oversabi.


Stable090
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 582


Hhampuz is the best manager.


View Profile WWW
February 28, 2026, 09:46:13 PM
 #23

Weytin go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die abi the investment na weytin you want make your family or generations enjoy? because me I dey think so say be weytin we go hold too much, I go just sell when I don dey old enjoy am small because the money no go spend em self and another person na em go chop our money for us ohh. reason am wella.
I go really like make I hold my bitcoin for my family members to enjoy or generation to enjoy. As long as nothing do me, and no be say i enter problem or I need any emergency money wey go make me think about selling my bitcoin if alternative no Dey, dem I go just hold my bitcoin, e better make my family members enjoy am.

If u Dey make investment, then na ur generation u suppose Dey make investment for be that now, u suppose Dey get plans for d future of ur family members, even if u no Dey again u suppose arrange things keep for them wey dem go Dey benefit from, dem no suppose suffer if u no Dey again, and e go make sense to leave bitcoin for them.

If u wan enjoy money, e no mean say u no fit later sell some of ur bitcoin now, but if u Dey enjoy, try dey think about ur children future, d investment wey u dey do now, e fit go a long way in d future. But if u Dey invest, make sure say ur seed phrase Dey property secured, and make sure say u keep am for place wey be say even if u no Dey again, ur family members go fit easily see am.

Y3shot
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1204
Merit: 316


Marketing Campaign Manager |Telegram ID- @LT_Mouse


View Profile
February 28, 2026, 09:52:13 PM
 #24

In my opinion I don't need no advice on how I want to spend my bitcoin holdings, moreover one of the major reason am investing in bitcoin is for the future purpose and am aiming for a very long time duration of about 5 to 10 years time if not more.

However, all am pretty more concerned about is on constant accumulation because all that matters to me and makes me feel happy is how fat I see my portfolio grow and selling at any point soon is the last thing on my mind.
Everybody has the right to invest the way they like so far as they are doing the right thing and making success in their investment. One of the best way to invest in Bitcoin is to accumulate bitcoin consistently and hodl. Their are reasons why this method of investing is very good because it makes one to be able to invest with their limit,  atleast what can be afforded and this method of investing is not stressful and it is always profitable so far as one is consistent.

 
Winna.com

░░░░░░░▄▀▀▀
░░


▐▌▐▌
▄▄▄▒▒▒▄▄▄
████████████
█████████████
███▀▀███▀

▄▄

██████████████
████████████▄
█████████████
███▄███▄█████▌
███▀▀█▀▀█████
████▀▀▀█████▌
████████████
█████████████
█████
▀▀▀██████

▄▄
THE ULTIMATE CRYPTO
CASINO & SPORTSBOOK
─────  ♦  ─────

▄▄██▄▄
▄▄████████▄▄
██████████████
████████████████
███████████████
████████████████
▀██████████████▀
▀██████████▀
▀████▀

▄▄

▄▄▀███▀▄▄
▄██████████▄
███████████
███▄▄
▄███▄▄▄███
████▀█████▀███
█████████████████
█████████████
▀███████████
▀▀█████▀▀

▄▄


INSTANT
WITHDRAWALS
 
UP TO 30%
LOSSBACK
 
 
[
 
PLAY NOW
 
]
Youngrebel
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 180


Bitcoin hits 888,888 Block


View Profile
February 28, 2026, 10:22:27 PM
 #25

I no go advice anyone to hold am till dem die ooh. And we go need di time wey we go fit sell am. Because e no go make sense you dey invest bitcoin and dey hold am till you die. E dey good make you too enjoy am small before you leave di world. So if e make sense, e dey good to invest in the bear market and sell am when the price is on the highest peak with the all time high. But we need to keep small amount so we go use am dash our children or family members wey been dey good for us.

Byebyebtc
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 190



View Profile
February 28, 2026, 10:29:49 PM
 #26

As our faces are different so are out Plans for Bitcoin lol Grin

Well every one has different reasons for holding Bitcoin, some are for experiment, some hold because they are told to, some others hold for retirement, some for potential money in the future for house or car etc Smiley, while some have no plans at all they just hold and hold, maybe them they keep am for emergency I no really know,

But what matters is for you to have a goal, and dont just do something based on thread or overall hype.

OsaiEmma
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 142


View Profile
Today at 10:03:55 AM
 #27

I think it all depends on what we are in it for, to what end? This question is purely subjective, I think some accumulate because they believe in the project and sees it as a good investment to grow wealth, some do it to create a smooth financial retirement plan, some do it because it's better than keeping ur funds in the bank, some do it to double their money after some years, a lot of people have different end goal to achieve, so it is purely subjective.

Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1232
Merit: 601


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
Today at 12:38:00 PM
 #28

There's a saying that goes like this, "always set a goal for what you want" I assume that everyone have a goal for investing on Bitcoin and it's personal to some people, not everyone wants to mention why they invested and why they are still investing on Bitcoin but from the first day the person decided to invest on Bitcoin, something motivated them to do so and they set a goal of what they want to archive. Someone can only chose to hold their Bitcoin till death if they are already wealthy and have achieved the necessary things they want in life but when someone is poor or a middle class, they will definitely spend their Bitcoin on one necessity or another, it could be to build or buy a house, it could be to buy a car, to marry or to use it for training your kids through the university. There's always a goal.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!