Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 3374
Merit: 1295
Once a man, twice a child!
|
 |
March 31, 2026, 07:55:16 AM |
|
 Recently, I get P2P deal with dis merchant – Maxweller_exhange on Bitget. Im meet all my requirements with d No 3rd Party thing and numba of trades done, etc. Na so I relax to do business with am but I nor check negative reviews on am as na small money dey involved. Na wen I begin sense sey gbege dey I go check review com see sey na dat merchant pattern be dat from complaints wey people make there. Im nor dey pay complete. Im dey subtract money without warning on dem terms and conditions. For my own case, im short me N200. Maybe na wetin im too remove from others (more or less). Even wen u chat am up to remind am sey d money nor complete, e go ignore u. Na to show u sey na intentional something. So, I sey make I bring d matta here to warn una. If u be d type wey nor go like delay through appeal bc d amount involved dey small, just avoid dat thief. Also, spread dis information to others. Una still fit drop other merchants names wey dey do like dat too so dat awa people go avoid dem from far.
|
| EARNBET | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
| King of The Castle $200,000 in prizes | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | 62.5% | RAKEBACK BONUS |
|
|
|
Grace333
Full Member
 
Offline
Activity: 672
Merit: 191
Contributing to Bitcoin Network
|
 |
March 31, 2026, 01:15:13 PM |
|
My problem now na besay with all the negative reviews why bitget or Bybit never terminate those merchants account knowing fully well say na these kind people dey make other not to dey interested to use their services. Then all these people wey dey fo all this things each time I get opportunity to suffer them I dey make sure say I use am well especially when dem cut my money send part payment but in a way wen you no go quick know, once I see thing like that I go allow them pay finish then hold their coin until dem realize say I no come to play. Your own good say na 2h e comot dem don comot my 5k before even 1k several times, so many funny funny experience with this merchant dem.
Anytime I jam any thief again I go drop em name, good thread by the way.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 2226
Merit: 6284
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
March 31, 2026, 01:33:54 PM |
|
200 naira is small, but after you send him message on the exchange, you supposed not to release the money for him until he paid the money.
He paid the 200 naira before releasing the money?
I have left small amount of money like that few weeks ago but someone did similar thing recently and not pay me 500 naira. I did not release the coin until he paid the money.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Showlove01
|
 |
March 31, 2026, 02:04:16 PM |
|
This P2P issue is becoming alarming oo but I believe the reason wey make them never remove these kind of people ( scammers) na because of one or two things the exchange dey get from them but the thing is getting much. I don get plenty experience for this P2P trading. The most important thing be say I don know their modul of operand now so e go dey hard for person like me to fall but e good make newbie and beginners see this kind of information so them go dey aware. My own be say if I dey trade with person and the person no send complete money even if na 100 naira remain I no go release coin because that money reach to pay stamp duty charge.
|
|
|
|
|
Samlucky O
|
 |
March 31, 2026, 02:44:47 PM |
|
Omo na the thing we dey see oo, lately I don come across some Marchant wey dey do like that , at first you go see say their offer dey attractive until you hit the sell botton. When you put amount to sell emidiately the price go change from it's original Price maybe from $1 =#1415 to #1380, and if you no dey observant you go place oder to sell and your amount no go complete. Another one na when you put the amount the price go dey thesame until you place oder, but when the money come e no go complete. But the fact be say if you place oder and your Marchant short pay you or no pay complete, no release the coin until him pay complete. Sometimes i dey leave money for dem if na #100 #200 but if na 500 to 1000 above I no go release. This type of people plenty sha but we gats use sense follow them.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Decimetre
Jr. Member
Offline
Activity: 70
Merit: 6
|
 |
March 31, 2026, 03:27:14 PM |
|
 Recently, I get P2P deal with dis merchant – Maxweller_exhange on Bitget. Im meet all my requirements with d No 3rd Party thing and numba of trades done, etc. Na so I relax to do business with am but I nor check negative reviews on am as na small money dey involved. Na wen I begin sense sey gbege dey I go check review com see sey na dat merchant pattern be dat from complaints wey people make there. Im nor dey pay complete. Im dey subtract money without warning on dem terms and conditions. For my own case, im short me N200. Maybe na wetin im too remove from others (more or less). Even wen u chat am up to remind am sey d money nor complete, e go ignore u. Na to show u sey na intentional something. So, I sey make I bring d matta here to warn una. If u be d type wey nor go like delay through appeal bc d amount involved dey small, just avoid dat thief. Also, spread dis information to others. Una still fit drop other merchants names wey dey do like dat too so dat awa people go avoid dem from far. Normally before you do trade with those merchants both in bitget and bybit or any other P2P wey you wan do, you go first check the reviews especially the negative ones. Na true say many thieves dey P2P now but if you do some vital analysis you go see the real legit ones. Reviews are very important because na there you go see say na wetin him dey do many others and such person no fit change. Some people fit dey reason say 200 na small money, but if he run am for 100 people, he go sweep 20k wey him no work for put for pocket. Hopefully no one go enter his net again from this LB.
|
|
|
|
|
|
Cryptomultiplier
|
 |
March 31, 2026, 03:34:20 PM |
|
Omo na the thing we dey see oo, lately I don come across some Marchant wey dey do like that , at first you go see say their offer dey attractive until you hit the sell botton. When you put amount to sell emidiately the price go change from it's original Price maybe from $1 =#1415 to #1380, and if you no dey observant you go place oder to sell and your amount no go complete. Another one na when you put the amount the price go dey thesame until you place oder, but when the money come e no go complete. But the fact be say if you place oder and your Marchant short pay you or no pay complete, no release the coin until him pay complete. Sometimes i dey leave money for dem if na #100 #200 but if na 500 to 1000 above I no go release. This type of people plenty sha but we gats use sense follow them.
I don talk this matter tire for here because I dey mostly experience am when I dey do P2P for small money. The big amount, Dem no go talk, but when e reach small amount, Dem go begin do bargain or short pay and if you say make Dem cancel, Dem go use bad review stone you for face. I had to tell one guy the last time I remember, say no be market we dey, make em stop to dey price me like say we dey market. If em no fit do P2p, make em stop to dey make people go through this em stress because na everybody the dip dey affect and we know say prices of things for we country don increase, so every cent worth more than they think. Make Dem dey do their calculations well before Dem place sell advert, no b wen person don engage Dem, Dem go begin explain watin no make sense.
|
| EARNBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████ | ████████ King of The Castle $200,000 in prizes
████████ | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████ 62.5% ████████ | █████████ RAKEBACK BONUS
█████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
[/c
|
|
|
|
Marvelockg
|
 |
March 31, 2026, 04:09:20 PM |
|
I have left small amount of money like that few weeks ago but someone did similar thing recently and not pay me 500 naira. I did not release the coin until he paid the money.
Even if it's just 100 naira, e no make sense to leave am for anybody because the moment you do that, they will start feeling entitled and keep trying it with others and even increased the amount looking for who will fall victim so they scam the person. The rule is the rule and it clearly states that as long as a vendor hasn't sent the complete amount, don't release the coin to the person no matter the reason he gives. To even be on a safer side, you can even ask him why he refuse sending the complete money so when he says it you can easily use It against him when you're submitting your scam report against him. They've known that people are running away from bybit and that's why they are shifting to bitget. Let's see the response from bitcoin security team if this continues
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 3374
Merit: 1295
Once a man, twice a child!
|
 |
March 31, 2026, 04:50:56 PM |
|
He paid the 200 naira before releasing the money?
Nope. I initially opened an appeal once d timer expired but on a second thought I just look am sey d money small. I com cancel d appeal. Very soon dat merchant go dey out of business bc dem rating don dey drop. Your own good say na 2h e comot dem don comot my 5k before even 1k several times, so many funny funny experience with this merchant dem.
Really? Dem dey thief reach dat level? Wetin even dey vex me be sey Bitget not allow persin use custom report do am. Na default report pattern dey there and persin nor fit write wetin really dey im mind there. Anytime I jam any thief again I go drop em name, good thread by the way.
Abeg do. E betta to dey drop dem names here afta a bad experience than just give dem bad review on an exchange and leave. Dis wan go help bring dem wider bad publicity.
|
| EARNBET | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
| King of The Castle $200,000 in prizes | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | 62.5% | RAKEBACK BONUS |
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
 |
March 31, 2026, 05:24:30 PM |
|
200 naira is small, but after you send him message on the exchange, you supposed not to release the money for him until he paid the money.
He paid the 200 naira before releasing the money?
I have left small amount of money like that few weeks ago but someone did similar thing recently and not pay me 500 naira. I did not release the coin until he paid the money.
Yes I also agree that 200 is small and can even be seen as an oversight but the fact that the OP sent a message and the person ignored the message proves the fact that the vendor has a criminal intention in taking the 200. And if the guy can keep on taking 200-500 naira range on every trade forcefully it can become lucrative that other vendors will like to emulate such criminal intention. And yes you are correct if payment is not complete don't release funds.
|
|
|
|
|
Marykeller
|
 |
March 31, 2026, 05:32:53 PM |
|
I no get account with Bitget, na Bybit I d use so. I suspect sha this don d become a common habit with this P2P merchant. They go deduct your money knowingly or dem go plead to deduct 1k from the money to be send to you. If you no go, dem plead for 500naira deduction, knowing that you go kukuma accept am because na small money.
Nevertheless, hardly em don become for you to trade with these p2p merchant without them begging for deduction. Some d even state am clear for their terms and conditions for the amount to be deducted from you, in each of their dealings with you.
I don't think is longer wise for person to have p2p trade with these merchant without first checking their negative reviews
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 3374
Merit: 1295
Once a man, twice a child!
|
 |
March 31, 2026, 05:47:50 PM |
|
Some d even state am clear for their terms and conditions for the amount to be deducted from you, in each of their dealings with you.
I like those wey dey state am clear. Those wans dey honest. Na business clarity be dat. If e gree u, u deal wit dem. If ur power nor carry am, persin go shift. But u see those wans wey nor dey state am but wan turn around to take am, na those thieves we dey talk about here. E nor good at all. These thieves dey give genuine hustlers bad name and we go dey expose dem dey go. I don't think is longer wise for person to have p2p trade with these merchant without first checking their negative reviews
Na true u talk about checking reviews. I dey do on a steady but on dat day, I just consider sey na atachiri amount I wan sell. Nor be sey I dey in a hurry or sey dem offer dey high oh. Na just sey I wan try a new merchant make me go do am wit dat thief. His terms and conditions meet wetin I dey consider. Nor be sey I rush engage am.
|
| EARNBET | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
| King of The Castle $200,000 in prizes | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | 62.5% | RAKEBACK BONUS |
|
|
|
Mhizlove
Full Member
 
Offline
Activity: 210
Merit: 119
Bitcoin Is For The Risk Takers
|
 |
March 31, 2026, 06:18:10 PM Last edit: March 31, 2026, 06:29:24 PM by Mhizlove |
|
200 naira is small, but after you send him message on the exchange, you supposed not to release the money for him until he paid the money.
He paid the 200 naira before releasing the money?
I have left small amount of money like that few weeks ago but someone did similar thing recently and not pay me 500 naira. I did not release the coin until he paid the money.
In this kind of situation no matter how small the money is there are rules that we need to follow and when you trade your coin wey you see say the money no complete you self no go release the coin because na the rules be that so no because say you no get patience go make this kind mistake and because say the money small. Because say the money small you come pity m come rush go release the coin from there na scam dey start so, the only thing to do is to be patient and strict na the only thing wey go protect you, and not trust
|
|
|
|
Felicity_Tide
Sr. Member
  
Offline
Activity: 714
Merit: 372
cout << "Bitcoin";
|
 |
March 31, 2026, 06:44:01 PM |
|
Just like Charles-Tim said, 200 naira is quite small, but trust me, I have done way worse than you, even for amounts that are way less than 200 naira. I think a decent number of these thieves has found their way from Bybit to Bitget. At this point, I'm already used to the whole scam attempts, and I'm always at alert during every trade. A lot of them do attempt to scam sellers through fees. Most times, they intentionally leave the advertiser terms blank, but go on to add unnecessary chargers that can go as high as 1000 naira.
Well, even though this particular pattern is quite common, let's not forget that there are others that intentionally steal massive amounts. They intentionally switch the last few digits of what they're supposed to pay. For example, if they were supposed to pay 280K, they attempt to pay 208K, because figures like that are often confusing especially when you're not paying attention. I have so many names, but there is no point. We should try to use the "File an appeal" option often, and chat less with them.
|
|
|
|
|
Callido
|
 |
March 31, 2026, 06:59:50 PM |
|
So, I sey make I bring d matta here to warn una. If u be d type wey nor go like delay through appeal bc d amount involved dey small, just avoid dat thief. Also, spread dis information to others.
Una still fit drop other merchants names wey dey do like dat too so dat awa people go avoid dem from far.
E dey very normal to see vendors behave like this, another thing be say, sometimes them dey put am for their description say they go deduct so so amount, which at first they very unreasonable, so me i dey try crosscheck for those ones wey dey use am come deduct my money. But as e be, i no dey take excuse for any reason, wetin they for the exchange na exactly wetin i go receive for my bank app, sha as na 200 make u leave am first, next time, if e take support, they must return am.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Fiatless
Legendary
Offline
Activity: 1232
Merit: 1022
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
March 31, 2026, 08:01:15 PM |
|
In this kind of situation no matter how small the money is there are rules that we need to follow and when you trade your coin wey you see say the money no complete you self no go release the coin because na the rules be that so no because say you no get patience go make this kind mistake and because say the money small. Because say the money small you come pity m come rush go release the coin from there na scam dey start so, the only thing to do is to be patient and strict na the only thing wey go protect you, and not trust
Some of them go call you and begin tell you stories that touch the heart. If you not teach dem lesson for cutting people hard earned money dem no go learn. Even if na 100 Naira, make people no release the money until dem complete the payment. Bidget suppose sanction such traders for their platform because dem dey cause more harm than good. Business way people for other countries run well, some greedy people want begin misbehave to give the country bad name.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
 |
March 31, 2026, 09:01:45 PM |
|
So, I sey make I bring d matta here to warn una. If u be d type wey nor go like delay through appeal bc d amount involved dey small, just avoid dat thief. Also, spread dis information to others.
Una still fit drop other merchants names wey dey do like dat too so dat awa people go avoid dem from far.
The number of so called p2p merchants in are begging or deducting money from customers is alarming, it is increasing everyday and things are getting worse because the vendors are preparing for it before they come with the pattern so that they can tackle it easily. Most people don’t take note of the total amount sent to them by the vendors, they will release the coin without proper confirmations, and even if you notice after releasing your coin you can’t get your fill balance back. The best way to avoid such p2p cases is to make sure you check rating, number of trades, and their terms and conditions before placing order with them and stick to the rules because most of them do come DM come de beg for 1-2k saying that there are charges and no gain in the business. Avoid unnecessary pressure and stick to the rules, if they can’t pay as they agreed in their terms then they should cancel the trade.
|
|
|
|
|
EL MOHA
|
 |
March 31, 2026, 09:30:06 PM |
|
Just like Charles-Tim said, 200 naira is quite small, but trust me, I have done way worse than you, even for amounts that are way less than 200 naira. I think a decent number of these thieves has found their way from Bybit to Bitget. At this point, I'm already used to the whole scam attempts, and I'm always at alert during every trade. A lot of them do attempt to scam sellers through fees. Most times, they intentionally leave the advertiser terms blank, but go on to add unnecessary chargers that can go as high as 1000 naira.
See no matter how small the amount is I think you should never allow them go away with the money reason is they will continue to engage in the act but imaging few of us actually start making this decision it will be down to them to actually change their ways. The best way is to actually allow them to send the part payment first then you instruct them to send the balance or else you won’t release the coin. This way they wouldn’t have any choice but to follow up and release because they know you would be appealing for half payment. Since binance was restricted from p2p trading I think more of this scammers have grown on bybit and bitget, and this partly because of how the two exchanges have handle this, they have certainly not taking any serious actions against them because if they get banned this will have limited the raise of this digital beggars now
|
|
|
|
|
GiftedMAN
|
 |
March 31, 2026, 10:35:15 PM |
|
200 naira is small, but after you send him message on the exchange, you supposed not to release the money for him until he paid the money.
200 naira no small at all imagine say the merchant remove 200 naira from up to 1k customers do the maths see how much wey him go them make that day ontop people money. Sometimes na we dey make bad people continue dia wicked attitude if to say the op no release the coins after him find out say the merchant no respond after him message am I no sure say the merchant for get another option if not to complete the money. Last month na 10k one merchant almost job me but I was very observant to cross check the amount he sent and the total amount worth of my coins when I noticed the difference I told him to kindly complete my money if he wants me to release the coins that was how he was able to balance the money.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Doan9269
|
 |
Today at 12:50:57 PM |
|
There are many scammers on exchange and we are to be more careful and also take every trading we are making serious, so that this cannot will not take advantage of us and still our assets from us, don't engage the chat with them outside the exchange and don't trade with anyone without checking their ratings, they exist in every exchange and we have only to know how we can identify scammers like that and avoid having anything to do with them.
|
|
|
|
|